Bitcoin Forum
May 10, 2024, 04:11:29 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: [Script] Imgur to TalkImg - automatically fix ur pictures wey don spoil  (Read 66 times)
Hatchy (OP)
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 406
Merit: 475


The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID


View Profile
November 19, 2023, 05:58:42 AM
Last edit: November 19, 2023, 12:44:56 PM by Hatchy
 #1

ORIGINAL POST:[Script] Imgur to TalkImg - automatically fix your broken images
AUTHOR:TryNinja



[EDIT] TALKIMG UPOLAD SYSTEM MAINTENANCE DON FINISH.

Imgur to TalkImg - automatically fix ur pictures wey don spoil

Quote



Imgur images Dem no dey work again, so e go be say u get many post Dem with pictures wey don spoil, e go come be like dis:



For context: imgur images just cast ones?



so I don make one script wey fit:

1.waka all ur post Dem con dey check check for imgur.com link (.png|.jpg|.jpeg);
2. wey fit reupload d picture dem go talkimg.com (or imgbb);
3.edit d post with d new link

How u fit take use am:

1.pick d image provider wey u wan use  (change provider to imgbb or talkimg - IMPORTANT: all lower case).
2.if u wan use imgbb, u go need to create account and ur own API key. generate your API Key
here Den put am for providers -> imgbb -> apiKey (example).
3. enter Bitcointalk.org, (any page)
4. open browser developer tools Dem for d console tab
(Ctrl+Shift+I or F12).
5. paste d script, make u press enter.
6. open d page down, no close am make d script dey run. if u go fit, no use d forum(even for other tab) dis wan na to avoid limiting error Dem.
 
if d error show, talk am for here or u ft run d script again(d whole thing go start again, but post Dem wey don already dey  fixed, no go run update again since Dem no con get imgur.com links).

Script:

- if u dey use TALKIMG, u dey free to swap d API key to ur own, if u don already get account for there. or else, @joker_josue don already create one for d script.
- u go fit change where d page go from start. if u want make d script start from one particular page(i.e d error wey dey page 300 and u wan con start again from there).


COLLECT D SCRIPT CODE FOR HERE: https://gist.github.com/ninjastic/36c14fb2eb1c4b750f40f332d408688f



"Single Topic" version

COLLECT D CODE FOR HERE: https://gist.github.com/ninjastic/59bde80306c32153a5775b9a570b16b7


run am for any topic and d image wey u post go come dey updated.

IMPORTANT: only pictures wey dey show for screen!

dis one mean say if u dey page 1, d script no go update d images for page 2. u fit use d; all d page for forum to make all d post com show all at once( e fit no work well if d topic big?).



Other notes dem:

-dis one go upload and edit all imgur.com links wey dey ur post history(even d ones wey dey inside ur quotes of people Dem).
-u no go fit edit post wey dey for topic wey Dem lock, so d images wey upload go Dem go delete (to take save space for talking server).
- TalkImg max size limit na 2MB, so some image fit fail.



if u get bbcode wey don break as a result from old version of d script, u fit run dis one take fix am: https://gist.github.com/ninjastic/d560848568339e5a2d7a25ddffb578d5


Na AOBT na e run dis translation with dem own mind


███████████████████████████████▀▀▀▀
███████████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀█▀█▀▀▀▀▀█████████
███▄▀▀▀   ▄▄▄▄   ▄▄▄▄   ▀▀▀▄███
███████▀▀▀████▌ ▐████▀▀▀███████
█████▀███▀█▀██▌ ▐██▀█▀███▀█████
███████▀▄▀▄███▌ ▐███▄▀▄▀███████
█████▄██▄██▄██   ██▄██▄██▄█████
███████▄▄▄████   ████▄▄▄███████
██████████▀▀▀▀   ▀▀▀▀██████████
██████████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
TRUST DICE
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
█▀▀▀











█▄▄▄
#1 RATED CRYPTO
CASINO IN THE WORLD
██ ██ ██ ██ █Trustpilot
▀▀▀█











▄▄▄█
▄█████████████████████████████
██████████████████▀▀█████▀▀████
█████████████████▀█████████▀███
██████████████████████████████
███████████████████████████▄███
█████████████████████████▄▄████
███████████████████████████████
█████████████░░░███████████████
███████████░░░█████████████████
█████████░░████████████████████
█████░░░██████████████████████
███░░█████████████████████████
▀░░░█████████████████████████▀
█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
In order to achieve higher forum ranks, you need both activity points and merit points.
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
adultcrypto
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 250



View Profile
November 19, 2023, 06:31:31 AM
 #2

I love the work wey member of the forum dey put to make here sweet. I don dey notice say plenty things wey dey the forum and wey make am easy and better na handwork of people. From Telegram notification to something wey fit show history of account, post and other things wey relate the account, people don contribute well well for the forum and na that one make here special and different from plenty forum wey one person go take all the glory.

I thank you as you carry this one come here, make we too for know say something like this dey sup.  Na yo settle down download the message make person use am well.

Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!