Bitcoin Forum
May 05, 2024, 04:38:27 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Buy bitcoin before the halving  (Read 209 times)
Mate2237
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 714
Merit: 580


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
November 23, 2023, 02:12:32 PM
 #21

Weti you talk na the truth and di hardship wey you talk sef na true but because of the hardship many people no fit buy bitcoin. Me sef I have spoken to some people to invest on bitcoin and many come like the idea  but no money to start the investment. The halving is coming yes we know and after the halving we go enter the bull market and if anyone get money e better make im start di investment but you no go tell Dem say let them invest now now because you no know their plan for now. And you know say everyone like better thing and all of like money but the hardship dey make people no fit do weti dey like to do.

Me I don talk am before if anyone dey invest make im dey do at least a minor work or job to support hi s investment so dat e go last for am. And dis one wey you tok no bi only for newbies but also for everyone. And another thing wey I go fit talk be say even though you never get big money to start the investment, you can use small money like 4k and above to start small small every week and by the end of the year you go see say you done make better investment.









▄▄████████▄▄
▄▄████████████████▄▄
▄██
████████████████████▄
▄███
██████████████████████▄
▄████
███████████████████████▄
███████████████████████▄
█████████████████▄███████
████████████████▄███████▀
██████████▄▄███▄██████▀
████████▄████▄█████▀▀
██████▄██████████▀
███▄▄█████
███████▄
██▄██████████████
░▄██████████████▀
▄█████████████▀
████████████
███████████▀
███████▀▀
.
▄▄███████▄▄
▄███████████████▄
▄███████████████████▄
▄██████████
███████████
▄███████████████████████▄
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
▀█
██████████████████████▀
▀██
███████████████████▀
▀███████████████████▀
▀█████████
██████▀
▀▀███████▀▀
.
 ElonCoin.org 
.
████████▄▄███████▄▄
███████▄████████████▌
██████▐██▀███████▀▀██
███████████████████▐█▌
████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄▄▄▄▄
███▐███▀▄█▄█▀▀█▄█▄▀
███████████████████
█████████████▄████
█████████▀░▄▄▄▄▄
███████▄█▄░▀█▄▄░▀
███▄██▄▀███▄█████▄▀
▄██████▄▀███████▀
████████▄▀████▀
█████▄▄
.
"I could either watch it
happen or be a part of it"
▬▬▬▬▬
1714883907
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714883907

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714883907
Reply with quote  #2

1714883907
Report to moderator
1714883907
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714883907

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714883907
Reply with quote  #2

1714883907
Report to moderator
"You Asked For Change, We Gave You Coins" -- casascius
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714883907
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714883907

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714883907
Reply with quote  #2

1714883907
Report to moderator
1714883907
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714883907

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714883907
Reply with quote  #2

1714883907
Report to moderator
1714883907
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714883907

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714883907
Reply with quote  #2

1714883907
Report to moderator
Zigabel
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 252
Merit: 152


Duelbits.com


View Profile
November 23, 2023, 11:14:52 PM
Merited by CryptopreneurBrainboss (1)
 #22

Normally if you dey follow up the Bitcoin matter very well you go understand say now na the best time to buy Bitcoin, no be to dey wait till halving do n reach because by that time price go don change normally and e go come be say people wey buy now naim buy cheep sef buy dat time price go don go up pass as e dey now so not carry small money anyhow e be make you for follow buy small now use hold your side fes den later you fit reason to sell am when the price go don go up after the bull.market buy 2025 if bit coin behave for the normal pattern wey e dey follow.

If you get small money wey you know say you no go need am use do anything for now till maybe later, instead of to dey allow am dey bank just like dat dey go, na to use am buy Bitcoin then you keep am as per say you dey hodl for the long time , before you go know the money don big.

Makus (OP)
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 215

Bitcoin!!


View Profile WWW
November 24, 2023, 06:04:22 AM
 #23

Me I don talk am before if anyone dey invest make im dey do at least a minor work or job to support his investment so dat e go last for am.

Na better talk you talk for here so, this has also been my advise, abeg if you wan do investment we no dey talk say you no fit invest when you no get work oo, no reason am the wrong way, e dey very vital for person wey wan enter this investment journey to get work wey go dey back am up so that e fit dey do DCA, e no matter the amount wey you dey put inside, your own na to just do according to your strength after all na your money. Reason we dey talk so na because most people wey never get work wey come enter this bitcoin holding, before you go know dem don go sell their coin use the money do something else. Dem say small drop of water dey make a mighty ocean, if you wan know how true this statement be just try DCA and you'll testify later.

Normally if you dey follow up the Bitcoin matter very well you go understand say now na the best time to buy Bitcoin, no be to dey wait till halving do n reach because by that time price go don change normally and e go come be say people wey buy now naim buy cheep sef

Yes oo, now is the beat time to buy, we never know weda this na the lowest price wey we go experience before the halving so make we no carry am play or procrastinate any futher. Invest now and site back to reap the profit later.
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!