Bitcoin Forum
May 03, 2024, 06:08:06 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Mining improvement for we countri  (Read 107 times)
Hatchy (OP)
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 406
Merit: 462


The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID


View Profile
November 21, 2023, 03:16:20 PM
 #1

My country people, I bring better Tori come for una today. As I see d news, e sweet me well for body. Dat wan na because our people Dem don finally dey put in much effort to play Dem own part for d Bitcoin Network. D news wey be say one nija new mining team Dem wey Dem dey call TROJAN MINING don finally come out con put head together to build up dem own hydro power facility to tay mine Bitcoin. Dis company na come out con show say Dem build Dem own mining container wey fit carry 500-kilowatt Bitcoin mining site and run about 150 Asic (application specific integrated circuit) units. Even though say e no big, Dem still try small to at least put effort to take start. Small small dem go fit expand them mining. Dem oga CEO, Yassar Siyanbola also talk say Dem go put Dem best effort to become d no one leading Bitcoin mining farm for we country, and we all wish Dem a good luck for dat one.

We know say one of d problems wey mining get na e be high electricity cost. And our country Dem no get steady power supply wey miner go really need to take dey active. Even other power source wey be gen or solar still get Dem own wahala and all dis one con dey discourage mining for we country. Dis wan con make d Trojan mining to con say Dem go try partner with other people Dem con create Dem own hydro powered Bitcoin mining plant for we country. This one na better news for us as nija small small dey grow inside the Bitcoin matter. Watin una see about dis innovation, make una chuck mouth put.

Source link: https://news.bitcoin.com/report-bitcoin-mining-project-initiates-construction-of-hydro-powered-facility-in-nigeria/


███████████████████████████████▀▀▀▀
███████████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀█▀█▀▀▀▀▀█████████
███▄▀▀▀   ▄▄▄▄   ▄▄▄▄   ▀▀▀▄███
███████▀▀▀████▌ ▐████▀▀▀███████
█████▀███▀█▀██▌ ▐██▀█▀███▀█████
███████▀▄▀▄███▌ ▐███▄▀▄▀███████
█████▄██▄██▄██   ██▄██▄██▄█████
███████▄▄▄████   ████▄▄▄███████
██████████▀▀▀▀   ▀▀▀▀██████████
██████████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
TRUST DICE
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
█▀▀▀











█▄▄▄
#1 RATED CRYPTO
CASINO IN THE WORLD
██ ██ ██ ██ █Trustpilot
▀▀▀█











▄▄▄█
▄█████████████████████████████
██████████████████▀▀█████▀▀████
█████████████████▀█████████▀███
██████████████████████████████
███████████████████████████▄███
█████████████████████████▄▄████
███████████████████████████████
█████████████░░░███████████████
███████████░░░█████████████████
█████████░░████████████████████
█████░░░██████████████████████
███░░█████████████████████████
▀░░░█████████████████████████▀
█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
1714759686
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714759686

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714759686
Reply with quote  #2

1714759686
Report to moderator
The block chain is the main innovation of Bitcoin. It is the first distributed timestamping system.
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714759686
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714759686

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714759686
Reply with quote  #2

1714759686
Report to moderator
Samlucky O
Full Member
***
Online Online

Activity: 280
Merit: 190


The great city of God 🔥


View Profile WWW
November 21, 2023, 03:53:01 PM
Last edit: November 21, 2023, 04:34:48 PM by Samlucky O
 #2

No be bad thing Sha. But wetting I dey ask be say how Nigeria youth go fit benefits from am? I no employment opportunity go dey for Nigeria people but I for also dey happy say federal government go chuck eye for construct this plant to make money to carry settle or tacle some of our problems expecialy the Loan we owe some contry. E for just become another financial production sector just like we dey produce oil and gas plus agriculture.

Sometimes e dey pain me say some financial infastructue wey we sopos get for we contry 9ja, na another country dey come Nigeria come dey do am, dem go only employ few Nigerian dey tactically enslaved them. If you go abia state na so you go see one iron company wey dey dere. Na China get am and I no say most of ona don go there (Ina galazy). the way Dem dey treat people no good Even for Benin I hear say one company dey there too wey my fellow 9ja people dey suffer to get endsmit but no way. So all wetting I dey try talk be say our government no wetting them sopos do but them go just dey look, while there contry is being developed by other country. And that go make Dem reduce in production and our youth go dey turn to slave for our country. Those politicians go only collect there own shear of the money wey be land agreement. And any other thing no concern them again even the welfare of the citizens no be there concerne.

Another one too na dangote refinery wey dey Lagos. I no say no be China get am but if don work for there you go pity Nigerian because Dem give power to Indian and China over Nigerian and if them do you anything the matter no dey go anywhere. So that thing come make me come they reason say na like this we go dey dey for our country 9ja? So make government just look into all this things.

Odohu
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 378
Merit: 339



View Profile WWW
November 21, 2023, 04:05:03 PM
 #3

My country people, I bring better Tori come for una today. As I see d news, e sweet me well for body. Dat wan na because our people Dem don finally dey put in much effort to play Dem own part for d Bitcoin Network. D news wey be say one nija new mining team Dem wey Dem dey call TROJAN MINING don finally come out con put head together to build up dem own hydro power facility to tay mine Bitcoin. Dis company na come out con show say Dem build Dem own mining container wey fit carry 500-kilowatt Bitcoin mining site and run about 150 Asic (application specific integrated circuit) units.
This na welcome development because hydro-power na renewable energy which I believe will not attract sections or condemnation by the clean energy policy specialist that are doing everything to put Nigeria at the front of climate change champion.

This one also show say Nigeria done dey expand Wella for Bitcoin pass wetin people think. Nigeria na country wey dey front for Bitcoin and plenty people dey run am low key, no be today I don't know this one. E even get some big hodlers wey say them start Bitcoin matter as far as 2011 and na this people we dey call early adopters.

This success of companies like this one go make more people go into Bitcoin. My mind dey tell me say them go succeed.


R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
Makus
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 215

Bitcoin!!


View Profile WWW
November 21, 2023, 08:38:44 PM
 #4

this na very good news, as e show say we don dey develop small small when it comes to bitcoin matter, but my say na be say to create the idea no dey hard nor to start am, but na to finish am for this country wey no like beta thing naim be the problem, this one wey bitcoin dey on restriction for the country how the manger wan come take complete the project without the federal government to give am serious issue? because of all those FG problem naim make many miners for we country dey do am on a coded, but this one wey e don spread like dem fit get issue. but if dem manage finish the project dem go fit make enough profit, because the 150 ASIC miners with up to 296 terahash rate per seconds(TH/s) na very good miners for profitable mining farm. 
my prayer na just make them no carry tax kill this project as e don dey public so.
rachael9385
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 448
Merit: 300



View Profile WWW
November 21, 2023, 09:01:22 PM
 #5

I believe say if Bitcoin miners dey increase for this our, gradually gradually, our government them fit legalize Bitcoin days to come, Nigeria is one of the active country that is dealing with crypto currencies, mostly Bitcoin,,, it is not something new as we already have some Bitcoin miners already, no matter say Nepa lights no dey dey but most of them dey use generator.
This nah good initiative way this young man dey do so but as Themis our country dey so, with the way way we like money and corruptions, if this guy start em projects federal fit come dey collect small small things from am (like money).

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
iBaba
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 392
Merit: 236


Bitcoin in Niger State💯


View Profile WWW
November 22, 2023, 05:13:52 AM
 #6

Great update.

 E don tey small wey I dey look for this kind news for the local board but e con be say I no go see am till today. Abeg I wan use this ample opportunity to ask my ogas them wey dey this Naija board wetin be the greater benefits of these Bitcoin mining facilities and how e go fit help Bitcoin users for the country especially as it deals with the poverty rate of this country.

Na so I been see news say dem don deploy the first Bitcoin mining facility for Ethiopia, a projected that was supported by GAMA (Green Africa Mining Alliance) e con turn news wey some of our members here celebrate, and of course, as a well wisher and an advocate of Bitcoin and digital currency, me sef follow celebrate them come even wish say na for my country e happen. But for the sake of enhancing my knowledge and that of those don't know, I go like make our ogas dem make us understand wetin we fit benefit from these mining facilities.

Kelward
Full Member
***
Online Online

Activity: 392
Merit: 236


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
November 22, 2023, 12:32:51 PM
 #7



We know say one of d problems wey mining get na e be high electricity cost. And our country Dem no get steady power supply wey miner go really need to take dey active. Even other power source wey be gen or solar still get Dem own wahala and all dis one con dey discourage mining for we country. Dis wan con make d Trojan mining to con say Dem go try partner with other people Dem con create Dem own hydro powered Bitcoin mining plant for we country. This one na better news for us as nija small small dey grow inside the Bitcoin matter. Watin una see about dis innovation, make una chuck mouth put.

Source link: https://news.bitcoin.com/report-bitcoin-mining-project-initiates-construction-of-hydro-powered-facility-in-nigeria/



Dis na a very welcomed development for our country,  because mining de use plenty electricity, so anybody or entity wey wan do di business suppose consider electricity supply. Dem really try to take di bull by di horn, as dem come get dem own personal hydro power plant, dis na real initiative to break the barrier of epileptic power supply wey we de suffer for our country. And as our government no give dem gbege for di matter, na im be say hope de for increased crypto adoption for di country.

I de hopeful say dis dem innovative mining project go de successful, so e go encourage other people to know say bitcoin matter no be play play thing, and dem go key into the di adoption well. We need more of dis kind innovative developments for our country, so people go know say dem no suppose wait for government to do everything for dem.

Zigabel
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 252
Merit: 152


Duelbits.com


View Profile
November 23, 2023, 11:27:04 PM
 #8

This wan na better development and news for we contry pipo dem because dis tin na go create work for piop wey be say no bin het work before but dem Sabi small Tim inside Bitcoin, even pipo wey be say dem be electrical engineer dem, dia work sef follow put body fort this mata and dis tin na , go create name for we country , pipo na wey dey fro oda. Country now, dem go c am say we coutry dey try, e go become better name for we country be dat but time naim b d problem.

Normally d tin wey make plenty pipo never been wan dey mine. Coin na dis light matta, I been dey tell wan of my padi say if to say light fit dey steady for we country, you go see say work go plenty, some pipo sef no go need employment, na dem go dey do am by dia sef

adultcrypto
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 250



View Profile
November 24, 2023, 03:59:28 AM
 #9

this na very good news, as e show say we don dey develop small small when it comes to bitcoin matter, but my say na be say to create the idea no dey hard nor to start am, but na to finish am for this country wey no like beta thing naim be the problem, this one wey bitcoin dey on restriction for the country how the manger wan come take complete the project without the federal government to give am serious issue?
I dey worry too because to build dam for any water require plenty protocols because they waterways dey under ministry of water resources. My worry be say, if them know wetin them wan do, them go gree approve am? Bitcoin never dey legal for Naija so I no know how them wan take waka for the license. 

my prayer na just make them no carry tax kill this project as e don dey public so.
This one dey too, our government no dey friendly with startups na the reason plenty new companies dey die daily. When them hear say the company dey make dollar, them fit carry all our problems put for their head. If them really get luck government no carry them for mind, na very good business e go become.

Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!