This nah good suggestion and e go make sense if e happen but I wan ask; e go get a specific amount of topics wey go dey dropped or nah everything pipo deem as "important?". Reason I ask be say some fit decide to spam the thread as how Mr A dey regard thread wey dey important go differ from Mr B. Also,instead of doing bringing those threads to the local board, why not leave am as e dey for there? Because those wey dey ignore am for the other boards fit ignore am here too..how you see am?
You are very much on point with your questions and that was why I had the contemplations of starting a poll to know what others think about having a self moderated thread for a he purpose of reporting only informative and necessary post to the local board.
Me personally don already conclude say I go create new moderated thread for that purpose because a lot of us Dey forget or maybe no Dey see other important threads including when there is an open slot in a signature campaign thread and this very matter of letting other local board members know when there is an open a slot Dey happen for other boards and I think e Dey very beneficial.
What do you guys think about this and is this very thread appropriate to report other important informations ?
But my question be say, since na local board be dis, we need convert am to pidgin before bringing am come here or we go leave am as English
Well language no be wetin we suppose battle for here as we all know say this our country get major language barrier and as such, we already get one generally accept language wey be the pigin and since everybody Dey understand plain English, then I go agree with @charles-Tim say make we stick to just the pigin and plain English.
Also note that, everyone is free to submit whatever thread from the general board that they feel or think is important to let the local board know but the major reason for making the thread a moderated one is to help filter whatever post that isn’t met to be in the list.