Bitcoin Forum
May 03, 2024, 01:19:15 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Recent matter suppose make pipo move Dem coin go their wallet  (Read 134 times)
Mia Chloe (OP)
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 336
Merit: 493


Math + Code = Blockchain 😁


View Profile
November 25, 2023, 06:17:39 PM
 #1

Original Topic: Recent events should make everyone withdraw all their coins to their own wallets
Author: o_e_l_e_o



MATTER WEY NEWLY DE SUP SUPPOSE MAKE EVERYBODY ALL COMMOT THEIR COINS GO THEIR OWN WALLET


Everybody no say u suppose hold ur key and coins by ursef.To de leave your coin make other pipo de control am like Dem centralized exchange, web wallet ,interest account and many many others , mean say no b ur coin at all and Dem fit make am say u no go fit access am any time.Apart from the matter say many of dis service don lock pipo make Dem no fit access their account many times con sti de pressure Dem make Dem do KYC , many many pipo sti de use all dis pipo and service take de hold their coin con sti de put am 4 mind say dat kind matter no fit happen to Dem.

Den to come talk of dem truckers way de canada. Weda you agree wit Dem or not e nor matter. Watin I b de interested in na how government go take answer Dem,way b say Dem go freeze account, reverse transaction and seize money way dis pipo and pipo way de donate give dem get.Nor b only normal bank account oo dem sti do am to their crypto exchange account.dem nor no say their government fit access their moni any time.i nor no d kind matter  way Dem de reason. Maybe watin de their mind na (I be better pesin way de obey government so I no go do anything way government nor go like.)

After dat matter come talk of Russian invasion matter.some Countries de seize Russia pipo property, de freeze their accounts, de stop  Russian banks, de commot Russia from all d  SWIFT system way de, plus many many other tins.Yes na,dis matter go painPutin, but e go sti pain other  Russia pipo, plus d ones way no get hand for anytin way no sti want war. How u go feel wen u no say decision way ur government make way u no agree to at all fit make Dem seize or freeze ur moni and asset? Beta thinking matter no de here. U no suppose de reason say (government  no go do dat kind tin) wit d way our government de do tins 4 their personal matter at expense of watin go happen to us many times.

D tins way don sup 4 d weeks way we jus de finish so suppose open d eye of pipo way de store their coins wit all dis dem exchange and other service way other pipo de run.U fit no fit access Dem anytime and e no get watin u go fit do about am.

▄▄███████▄▄
▄██████████████▄
▄██████████████████▄
▄████▀▀▀▀███▀▀▀▀█████▄
▄█████████████▄█▀████▄
███████████▄███████████
██████████▄█▀███████████
██████████▀████████████
▀█████▄█▀█████████████▀
▀████▄▄▄▄███▄▄▄▄████▀
▀██████████████████▀
▀███████████████▀
▀▀███████▀▀
MΞTAWIN  THE FIRST WEB3 CASINO██████
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██████
.
 PLAY NOW 
██████
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██████
1714699155
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714699155

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714699155
Reply with quote  #2

1714699155
Report to moderator
Even if you use Bitcoin through Tor, the way transactions are handled by the network makes anonymity difficult to achieve. Do not expect your transactions to be anonymous unless you really know what you're doing.
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
adultcrypto
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 250



View Profile
November 25, 2023, 09:13:44 PM
 #2

Actually plenty people don dey withdraw their funds. I see am for one group say Binance don get reach $1 billion withdrawal request. I know no be only them go receive this kind of explosive withdrawal request because the matter get as e be.

Make we no forget say the issue for FTX still dey fresh, so nobody wan be victim of that kind thing especially now wey money no dey like this.

Orpichukwu
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 476
Merit: 306



View Profile
November 25, 2023, 10:17:44 PM
 #3

Actually plenty people don dey withdraw their funds. I see am for one group say Binance don get reach $1 billion withdrawal request. I know no be only them go receive this kind of explosive withdrawal request because the matter get as e be.

Nah who no get sense go leave him money inside exchange account for this period nah, I been read about this number way dem say people don move more than $1 billion dollars comot for binance exchange already and more withdraw go still happen, and when the withdrawal don too serious eh go result to where them fit they suspend withdraw make eh no shake their system and people go they force to hold for the exchange when them no wan hold.

And when exchange dy face crisis like this nah also critical time way something for happen for the exchange cuz eyes fit no too they for security side, manipulation fit they board funds fit they frozen as result to here dem wan obay law make them no bill them Watin go kukuma choke them
Diz time around.

Me I they alway talk am say, who they use exchange suppose just they use am for Watin them build the exchange for, when you enter if nah to buy coin buy withdrawal am comot if nah to exchange am exchange withdrawal the other one comot if nah to swap to ur local currency only carry the one way u wan swap that time go the rest hold am where u they sure of am say no body fit freeze am for you.

.
Duelbits
▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄
███░░░░███░░░░███
░░░░░░░░░░░░░
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
█░██░░███░░░██
█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀
.
REGIONAL
SPONSOR
███▀██▀███▀█▀▀▀▀██▀▀▀██
██░▀░██░█░███░▀██░███▄█
█▄███▄██▄████▄████▄▄▄██
██▀ ▀███▀▀░▀██▀▀▀██████
███▄███░▄▀██████▀█▀█▀▀█
████▀▀██▄▀█████▄█▀███▄█
███▄▄▄████████▄█▄▀█████
███▀▀▀████████████▄▀███
███▄░▄█▀▀▀██████▀▀▀▄███
███████▄██▄▌████▀▀█████
▀██▄█████▄█▄▄▄██▄████▀
▀▀██████████▄▄███▀▀
▀▀▀▀█▀▀▀▀
.
EUROPEAN
BETTING
PARTNER
adultcrypto
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 250



View Profile
November 25, 2023, 11:59:12 PM
Merited by Churchillvv (2), Richbased (1)
 #4

Actually plenty people don dey withdraw their funds. I see am for one group say Binance don get reach $1 billion withdrawal request. I know no be only them go receive this kind of explosive withdrawal request because the matter get as e be.
And when exchange dy face crisis like this nah also critical time way something for happen for the exchange cuz eyes fit no too they for security side, manipulation fit they board funds fit they frozen as result to here dem wan obay law make them no bill them Watin go kukuma choke them
Diz time around.
Shebi na oyibo talk say "a stitch in time save nine", this one suppose teach person sense na. Just like I said in one comment like that, people dey prefer to learn the hard way wey be to learn from experience. Mean I din advise myself tey tey say na wetin happen to others I go take learn, I no fit shout abeg.

The major problem wey some people dey get be say the high transaction fees dey make them fear to use external wallet especially those wey dey trade. If na before wey e never red, to move coin be no dey worry those wey their money no many. But as e be so, e be like say the fee self don pass wetin person wan move and na there wahala dey. So to avoid story that touch, people dey prefer to dey with the exchange dey do all their deals inside there.


Pi-network314159
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 210
Merit: 124


View Profile
November 26, 2023, 01:49:25 AM
 #5

Actually plenty people don dey withdraw their funds. I see am for one group say Binance don get reach $1 billion withdrawal request. I know no be only them go receive this kind of explosive withdrawal request because the matter get as e be.

Make we no forget say the issue for FTX still dey fresh, so nobody wan be victim of that kind thing especially now wey money no dey like this.
You no go blame them as them dey request to withdraw their money na because as them comot Czech from office like this, people see am say them no dey confortable make there money still dey CEX, because of wetting happen to FTX, mtGox and probably Luna. Czech is the reason behind why many people dey comfortable with binance and dey think anything fishy can happen anymoment from now. This case just be like the case of Elon musk wey buy Twitter with $44b come change the name to space x. due to people's love for the original owner of Twitter, people start to comot body for Twitter sotay space x according to Elon musk don reduce in value to $19b. So wetting I dey try talk be say some people dey behind the reason a project name dey stand firm. To build trust dey take time and if care is not taken this fit be the fall of binance but I no pray so. Sometimes people sopos they reason things before them dey do am. To check if that thing na wetting go dey favourable or not.
Amphenomenon
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 518
Merit: 326


Hope Jeremiah 17vs7


View Profile WWW
November 26, 2023, 04:50:38 AM
Merited by Mia Chloe (1)
 #6

Apart from the matter say many of dis service don lock pipo make Dem no fit access their account many times con sti de pressure Dem make Dem do KYC , many many pipo sti de use all dis pipo and service take de hold their coin con sti de put am 4 mind say dat kind matter no fit happen to Dem.
The Kyc na one of the most annoying things, if them nor get another plans why they go still dey request Kyc for people way nor go fit access the platform but people nor dey too reason am until them see for themselves the dangers of this Kyc. Na mostly ignorance and laziness dey cause people to dey store their coins for CEX but people eye don dey open shege don too much for CEX matter.


Governments dey see themselves as gods now while some worst pass some (make I nor mention US government), some of this governments dey see am as right to know and get everything about citizens and this thing nor suppose to be so.
Russians suffer from that war some lost job, their business and funds government hold them all, individually this thing dey happen to people small controversy government don sieze all their properties until them go cor verify say the person nor dey guilty and the person nor go get anything fit do Infact he or she go Thank God, them don fit verify say he or she nor dey guilty because many innocent still dey suffer from this treatment and aside all this how many people fit we case against government if the government do them bad?

freebitcoin       ▄▄▄█▀▀██▄▄▄
   ▄▄██████▄▄█  █▀▀█▄▄
  ███  █▀▀███████▄▄██▀
   ▀▀▀██▄▄█  ████▀▀  ▄██
▄███▄▄  ▀▀▀▀▀▀▀  ▄▄██████
██▀▀█████▄     ▄██▀█ ▀▀██
██▄▄███▀▀██   ███▀ ▄▄  ▀█
███████▄▄███ ███▄▄ ▀▀▄  █
██▀▀████████ █████  █▀▄██
 █▄▄████████ █████   ███
  ▀████  ███ ████▄▄███▀
     ▀▀████   ████▀▀
BITCOIN
DICE
EVENT
BETTING
WIN A LAMBO !

.
            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███████████▄▄▄▄▄
▄▄▄▄▄██████████████████████████████████▄▄▄▄
▀██████████████████████████████████████████████▄▄▄
▄▄████▄█████▄████████████████████████████▄█████▄████▄▄
▀████████▀▀▀████████████████████████████████▀▀▀██████████▄
  ▀▀▀████▄▄▄███████████████████████████████▄▄▄██████████
       ▀█████▀  ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀  ▀█████▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
▄█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
▀█████
.
PLAY NOW
█████▄
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████▀
Mia Chloe (OP)
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 336
Merit: 493


Math + Code = Blockchain 😁


View Profile
November 26, 2023, 04:56:14 AM
 #7

Actually plenty people don dey withdraw their funds. I see am for one group say Binance don get reach $1 billion withdrawal request. I know no be only them go receive this kind of explosive withdrawal request because the matter get as e be.

Nah who no get sense go leave him money inside exchange account for this period nah, I been read about this number way dem say people don move more than $1 billion dollars comot for binance exchange already and more withdraw go still happen, and when the withdrawal don too serious eh go result to where them fit they suspend withdraw make eh no shake their system and people go they force to hold for the exchange when them no wan hold.

And when exchange dy face crisis like this nah also critical time way something for happen for the exchange cuz eyes fit no too they for security side, manipulation fit they board funds fit they frozen as result to here dem wan obay law make them no bill them Watin go kukuma choke them
Diz time around.

Me I they alway talk am say, who they use exchange suppose just they use am for Watin them build the exchange for, when you enter if nah to buy coin buy withdrawal am comot if nah to exchange am exchange withdrawal the other one comot if nah to swap to ur local currency only carry the one way u wan swap that time go the rest hold am where u they sure of am say no body fit freeze am for you.

Many of these pipo way de lose guard their funds4 exchange Dem no really no say Dem funds de at risk.many of Dem na novice way no under how important privacy b for Bitcoin dats y e de important as new to no how to keep ur privacy.

▄▄███████▄▄
▄██████████████▄
▄██████████████████▄
▄████▀▀▀▀███▀▀▀▀█████▄
▄█████████████▄█▀████▄
███████████▄███████████
██████████▄█▀███████████
██████████▀████████████
▀█████▄█▀█████████████▀
▀████▄▄▄▄███▄▄▄▄████▀
▀██████████████████▀
▀███████████████▀
▀▀███████▀▀
MΞTAWIN  THE FIRST WEB3 CASINO██████
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██████
.
 PLAY NOW 
██████
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██████
DaNNy001
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 616
Merit: 509


Top Crypto Casino


View Profile WWW
November 26, 2023, 05:05:00 AM
 #8

Actually plenty people don dey withdraw their funds. I see am for one group say Binance don get reach $1 billion withdrawal request. I know no be only them go receive this kind of explosive withdrawal request because the matter get as e be.

Nah who no get sense go leave him money inside exchange account for this period nah, I been read about this number way dem say people don move more than $1 billion dollars comot for binance exchange already and more withdraw go still happen, and when the withdrawal don too serious eh go result to where them fit they suspend withdraw make eh no shake their system and people go they force to hold for the exchange when them no wan hold.

And when exchange dy face crisis like this nah also critical time way something for happen for the exchange cuz eyes fit no too they for security side, manipulation fit they board funds fit they frozen as result to here dem wan obay law make them no bill them Watin go kukuma choke them
Diz time around.

Me I they alway talk am say, who they use exchange suppose just they use am for Watin them build the exchange for, when you enter if nah to buy coin buy withdrawal am comot if nah to exchange am exchange withdrawal the other one comot if nah to swap to ur local currency only carry the one way u wan swap that time go the rest hold am where u they sure of am say no body fit freeze am for you.

Many of these pipo way de lose guard their funds4 exchange Dem no really no say Dem funds de at risk.many of Dem na novice way no under how important privacy b for Bitcoin dats y e de important as new to no how to keep ur privacy.
See make I clear you, no be all this one wey users dey do here because many humans dey find am hard even the so called veterans in crypto space dey still fall victim of their advice wey dem dey give person and I know say this matte of leaving coins dey risky but some people just dey ignorant of other people's experience which for me its the best way to learn and I know how come people still dey do this mistake and no be only newbie for the community at large but some senior men dem too.

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
..CASINO....SPORTS....RACING..
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
Makus
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 215

Bitcoin!!


View Profile WWW
November 26, 2023, 06:00:57 AM
 #9

Many of these pipo way de lose guard their funds4 exchange Dem no really no say Dem funds de at risk.many of Dem na novice way no under how important privacy b for Bitcoin dats y e de important as new to no how to keep ur privacy.

Say oo, I understand say many of them na people wey no too know much about this privacy and key matter, but I still think even does wey still know, sometimes just dey act ignorant to the fact say exchange no dey safe to keep fund because, not your key not your coins, some big investors still dey wey dey guilty of this fact. Any way sha, person wey don see all this yamayama wey dey happen for exchange wey still keep em funds there naim sabi, wattin I never still understand for this binance matter na how the former CEO just take give up em company like that, abi e get wattin dem nor dey tell us, dem only say the company fit dey consult am on some kind of matter to hear em opinion if necessary, but dem no talk anything about say after RM serve finished em go come back to em position. Abeg if anybody fit clearify me, make em help abeg.
Kelward
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 392
Merit: 235


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
November 27, 2023, 08:52:01 AM
 #10

I de reason dis issue of exchanges wey de go down, say weda na manipulation by some governments to frustrate di adoption of bitcoin, because of di decentralization of cryptocurrencies. Although e fit just be because of internal and external factors, anyhow na real cause for concern for people wey de run crypto things. Di latest one now wey be binance, wey don build solid reputation, wey people don trust say dem de reliable, come begin get shakeup because CZ, don comot as di CEO. If the new CEO no do something fast to restore di trust of dem customers, di exchange go go down like FTX and odas. As e be now na to only leave small money for transaction purpose inside exchanges, if you no get any transaction for exchange, better to leave all your coins for inside your none custodial wallet. With the recent happenings now, na none custodial wallet be di answer, because na you hold your keys, na you get di sole custody over the crypto coin wey de inside.

Mayor of ogba
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 294
Merit: 163


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile
November 27, 2023, 02:10:36 PM
 #11

So many investors don lose their money in the hands of centralized exchanges and they still dey save their tokens for centralized exchanges. Saving tokens in centralized exchange is no good because something fit dey wrong for the backend of centralized exchanges and you no go know and they go tell you say everything dey okay for you to keep on keeping your token with them. And before you go know the centralized exchanges don file for bankruptcy and then go suspend withdrawals and you go lose your money. Make we dey try save our funds for our wallet wey only us get control off, so that will no go lose our funds to centralized exchanges.

Marykeller
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1064
Merit: 501



View Profile WWW
November 27, 2023, 02:15:27 PM
 #12

Actually plenty people don dey withdraw their funds. I see am for one group say Binance don get reach $1 billion withdrawal request. I know no be only them go receive this kind of explosive withdrawal request because the matter get as e be.
More withdrawals of funds go still happen. Nobody wey don hear wetin d happen for exchange, go also hear wetin d happen for binance exchange of recent via the money laundering fine charge against the CEO go feel reluctant not to do the needful of not withdrawing their funds on time for the exchange, so as to avoid stories wey d touch the heart.

People no go fit the take that chances and risk again, no matter how binance have gained peoples trust in the past. For peso wey d still trust binance to keep holding em funds on their exchange till now, na big risk on its own cos peso wey d try am, go gets em self to blamed when gbegi go burst for the exchange.

As em d now, peso no know what next wey go happen for binance. Em better as people d take a step ahead to avoid any drama wey go fit happen for binance in the future. A stitch in time saves nine as we already know

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Frankolala
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 700
Merit: 522


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
November 27, 2023, 02:51:53 PM
Merited by CryptopreneurBrainboss (2), Miles2006 (2)
 #13

As long as you be long term hodler, you no supposed to leave your coins for exchange because no be you det in charge of the keys and anything wey happen to that exchange go affect you because those exchange na only small of their money dey there and the rest money na customers own. So if you no want dash exchange or scammers or government your hard-earned funds make you no ever do mistake say you leave am there. Although I know say transaction fee dey high now and those people wey dey buy bitcoin every week or monthly, you fit keep your coins for one-month wey the funds do reach a certain amount, them no waste time to transfer am to yourself custody wallet.

Na only traders na then fit keep their funds for exchange because them need to dey trade every day and the stress and cost to dey transfer to exchange and back to their self-custody wallet, no go make sense. This na why make we no leave idle funds with third party so that we go get full assurance say our coins dey save and when we dey sleep, we go sleep with our two eyes closed. Bitcoin don give us the right to be our own bank. We don see how exchanges dey get issue with US government and this show say anytime any of them fit shut down

Not your keys......Not your coins learn from other people and no learn because you don become victim.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!