Bitcoin Forum
June 23, 2024, 04:34:52 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Stop feeling you have arrived or you are the biggest  (Read 139 times)
sotelorene (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 266
Merit: 29

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
November 29, 2023, 03:06:24 PM
Merited by hugeblack (1)
 #1

My fellow country people I want tell ona something wey dey very  important so that if you dey for this category of people wey dey do am you go melo down. Alright the thing be say e get some people wey dey feel say dey don arrive, dey get money, dey get gbo gbo ti gbo mean while those gbo gbo ti gbo wey them get na another pesin 2hrs or 5rs expenses so my question come be waiting them dey brag for.  Some people dey miss opportunity because of the wey dem dey act or behave. So make ona put away this behavior if ona get because e no good and e fit cost you,  no dey bring your status to public,  no dey create unnecessary awareness instead relax make the public talk about you because e go dey very shameful and embarrassing say everything you dey brag about na pesin 2hrs expenses.

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
Obim34
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 280
Merit: 258



View Profile
November 29, 2023, 05:53:02 PM
 #2

My fellow country people I want tell ona something wey dey very  important so that if you dey for this category of people wey dey do am you go melo down. Alright the thing be say e get some people wey dey feel say dey don arrive, dey get money, dey get gbo gbo ti gbo mean while those gbo gbo ti gbo wey them get na another pesin 2hrs or 5rs expenses so my question come be waiting them dey brag for.  Some people dey miss opportunity because of the wey dem dey act or behave. So make ona put away this behavior if ona get because e no good and e fit cost you,  no dey bring your status to public,  no dey create unnecessary awareness instead relax make the public talk about you because e go dey very shameful and embarrassing say everything you dey brag about na pesin 2hrs expenses.
OP... Let me take this your post as generalizing and relating it also outside this forum.
We should know by now that humans are totally different from another and have this special characteristics can be of good nature or bad. One thing to know for sure is the fact that everyone has their bad sides, we all are humans.
People tend to have their bad sides in aspect of having pride,  the feeling of knowing or having it all. Judging, having this attitude is bad and not encouraging and should be put to stop. This can lead to missing opportunities meant for such person due to raising of shoulder and knowing it all.
Creating unnecessary awareness should not be mistaken for being outspoken, knowing when to speak, how to speak and knowing what to say is necessary to keep a person more responsible and looked upon instead of opening one's mouth and keep saying rubbish or being boastful.



.
Duelbits
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
///  PLAY FOR FREE  ///
WIN FOR REAL
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
██████████████████████████████████████████████████████
.
PLAY NOW
.
██████████████████████████████████████████████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
Kelward
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 434
Merit: 286



View Profile
November 30, 2023, 10:05:30 AM
 #3

Di day wey anybody feel say im don arrive and im no get any worries again, na dat day im downfall begin, because for dis world problems no de finish. As you big reach na so your problems big reach, so if you go relax, e no go easy to sustain the lifestyle, and di aftermath na downfall. So if Dangote, Adenuga, Elumelu and Otedola, still de hustle to keep dem businesses afloat, na who be ordinary man wey go de brag say im don arrive. Even if person don make plenty money for im own level, na to humble himsef, jeje de enjoy am, without announcing himsef, because of bad belle people, make dem no go put eyes for di wealth.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
CryptoHeadlineNews
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 994
Merit: 714



View Profile WWW
November 30, 2023, 03:44:35 PM
 #4

All fingers no dey equal, and as such that's enough reason to make people understand that in this life, you can never do pass yourself, but with humanity, it is likely to open doors where there was non, and grant you unmerited favor when you least expected. So this issue of people boasting/showing off in the society as one mistake most young people make while starting life, most especially the so called Yahoo boys, because I'm sure they are the once that show off the most, maybe after cashing-out a couple of thousand of dollars, forgetting that money never last, and as such very good to invest rather than spending it on flashy things. But for those who hustle hardly for their money, I doubt you if those people will have time to show off.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
DubemIfedigbo001
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 336
Merit: 260


Let love lead


View Profile WWW
November 30, 2023, 07:54:27 PM
 #5

People tend to have their bad sides in aspect of having pride,  the feeling of knowing or having it all. Judging, having this attitude is bad and not encouraging and should be put to stop. This can lead to missing opportunities meant for such person due to raising of shoulder and knowing it all.
Let me correct you slightly, being proud is a good thing, its not bad at all, pride helps you maintain confidence. Whatever you're proud of, you'll give in your best. Proud people boosts the confidence of others cos they know their personal quality and are confident and courageous in their dealings, so people look up to them, admire them and learn from them. They're sources of inspiration to people of low confidence, very likable people and they stand for what they believe in without fear of opposition. They're very friendly people too and associate freely with others. There's a difference between being proud and being full of yourself, the latter is the very destructive one cos when you're full of yourself, you  underrate others and see only yourself as important while others are minors. that's when you've started damaging yourself and your career. People who are full of themselves are very irritable and tends to miss out on good opportunities that comes their way cos nobody wants to mingle with them or share valuable information with them cos they neither value people, nor believe that something good can come from them.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
BIT-BENDER
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1568
Merit: 705


View Profile
November 30, 2023, 08:36:19 PM
 #6

Well I don't think anyone has the right to tell another person how to leave their life, when dem get nothing una no help them, una no talk say why Dem too poor, they changed their story through hard work, dedication on different avenue including crypto-currency.
Even if what they have is not enough to you, looking at where they came from it's more than something, let's learn to live and let our neighbors live.
Samlucky O
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 269


The great city of God 🔥


View Profile WWW
November 30, 2023, 08:41:54 PM
 #7

My fellow country people I want tell ona something wey dey very  important so that if you dey for this category of people wey dey do am you go melo down. Alright the thing be say e get some people wey dey feel say dey don arrive, dey get money, dey get gbo gbo ti gbo mean while those gbo gbo ti gbo wey them get na another pesin 2hrs or 5rs expenses so my question come be waiting them dey brag for.  Some people dey miss opportunity because of the wey dem dey act or behave. So make ona put away this behavior if ona get because e no good and e fit cost you,  no dey bring your status to public,  no dey create unnecessary awareness instead relax make the public talk about you because e go dey very shameful and embarrassing say everything you dey brag about na pesin 2hrs expenses.

No matter wetting you talk, e no go fit change anything. Human being get different character. As our face look different naso our character also be. that is why we get good and bad people for the society and also the bragad once too. But that one no be good character. Sometimes e good make person dey always dey calm down to learn something. otherwise you no go ft achieve anything for life. Sometimes when you get update and you no gree to shear with your friend, e go affect you later, because that your update go expire one day, and you go need help from people wey you been no gree give that your update. you forget say life na turn by turn. The end of your journey fit be the starting of another person. So make we they try to be calm and not to do like say we don arrive. Because e no go do us any good, rather prevent us from some kind things wey sopos help us.

███████████████████████████████▀▀▀▀
███████████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀█▀█▀▀▀▀▀█████████
███▄▀▀▀   ▄▄▄▄   ▄▄▄▄   ▀▀▀▄███
███████▀▀▀████▌ ▐████▀▀▀███████
█████▀███▀█▀██▌ ▐██▀█▀███▀█████
███████▀▄▀▄███▌ ▐███▄▀▄▀███████
█████▄██▄██▄██   ██▄██▄██▄█████
███████▄▄▄████   ████▄▄▄███████
██████████▀▀▀▀   ▀▀▀▀██████████
██████████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
TRUST DICE
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
█▀▀▀











█▄▄▄
#1 RATED CRYPTO
CASINO IN THE WORLD
██ ██ ██ ██ █Trustpilot
▀▀▀█











▄▄▄█
▄█████████████████████████████
██████████████████▀▀█████▀▀████
█████████████████▀█████████▀███
██████████████████████████████
███████████████████████████▄███
█████████████████████████▄▄████
███████████████████████████████
█████████████░░░███████████████
███████████░░░█████████████████
█████████░░████████████████████
█████░░░██████████████████████
███░░█████████████████████████
▀░░░█████████████████████████▀
█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
Ever-young
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 1218
Merit: 193


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile WWW
November 30, 2023, 09:02:02 PM
 #8

Every body no Watin they give them mind to behave the way them they behave, nah them no Watin dem get and Watin they give them the mind to they always think say dem they above others so nah to let them stay with their pride and ego they do their things until them carry their hand jam Watin pass them.

Me as I they so Watin I get they me okay and I no they carry am oppress anybody way I see way I think say I pass, eh better to just stay for your lane than to they carry your hand find trouble put for ur body, I don see people way get that kind wahala for their body, dem they over do their things all the time but the truth be say if you check well self Watin dem claim say them get them no really get am.

Miles2006
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 280
Merit: 175


#SWGT PRE-SALE IS LIVE


View Profile
November 30, 2023, 09:24:29 PM
 #9

My fellow country people I want tell ona something wey dey very  important so that if you dey for this category of people wey dey do am you go melo down. Alright the thing be say e get some people wey dey feel say dey don arrive, dey get money, dey get gbo gbo ti gbo mean while those gbo gbo ti gbo wey them get na another pesin 2hrs or 5rs expenses so my question come be waiting them dey brag for.  Some people dey miss opportunity because of the wey dem dey act or behave. So make ona put away this behavior if ona get because e no good and e fit cost you,  no dey bring your status to public,  no dey create unnecessary awareness instead relax make the public talk about you because e go dey very shameful and embarrassing say everything you dey brag about na pesin 2hrs expenses.
I no see any reason why you dey condemn other people life, na why some nigerians never grow for this country because them don leave their own problem and business dey face other people own, sometimes the way people dey poke nose for other people matter if them use that effort solve their problems e for better.
No be must say everybody go behave the same every body dey different, if person dey brag for he money make the person brag, I no see how this one affect Nigeria economy or I no see how e fit solve Nigeria problem, stop to dey judge other people personal life.

SWG.ioPre-Sale is LIVE at $0.15
║〘 Available On BINANCE 〙•〘 FIRST LISTING CONFIRMED 〙•〘 ✅ Certik Audited 〙║
╙ ›››››››››››››››››››››››››››››› BUY NOW ‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹ ╜
Cryptomultiplier
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 812
Merit: 196


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
November 30, 2023, 11:49:58 PM
 #10

I understand your point of view OP, and as a matter of concern, I think that anyone who has money and flaunts it , didn't work hard to earn it or it is their first experience having such money and they feel it wouldn't get exhausted soonest. We don't pray for people to go bankrupt, but anyone feeling they have arrived because of the kind of wealth they have come into, should take heed to prices and hike in fares and bills and invest instead of spending so much on luxury items and lifestyle.

Makus
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 364
Merit: 256



View Profile WWW
December 01, 2023, 12:50:11 AM
 #11

Op this matter so wey you put for ground, I no sure say e get and cure to this kind of situation, this matter just be like when person say e wan end corruption for Naija. Some persons carry this pride of a thing like say na only dem for this life naim get, but to their greatest surprise,/person wey get pass dem fit dey behave like boy boy, if you don watch coming to America you go understand wattin I dey talk clearly, though na film oo but, e dey happen life. People dey for this life wey get enough but dem just like to live life on the low, wattin make dem catch hush puppy na because em too dey show em self, you no get correct investment and yet you dey show urself anyhow how dem no go dey suspicious? Wattin I get to advice na be say if you be person wey dey rise body, make you stop am because even the holy bible say papa God go resist the proud and give grace to the humble, even proverbs 16:18 the Bible still let us to understand say " pride comes before destruction"

.
SPIN

       ▄▄▄██████████▄▄▄
     ▄███████████████████▄
   ▄██████████▀▀███████████▄
   ██████████    ███████████
 ▄██████████      ▀█████████▄
▄██████████        ▀█████████▄
█████████▀▀   ▄▄    ▀▀▀███████
█████████▄▄  ████▄▄███████████
███████▀  ▀▀███▀      ▀███████
▀█████▀          ▄█▄   ▀█████▀
 ▀███▀   ▄▄▄  ▄█████▄   ▀███▀
   ██████████████████▄▄▄███
   ▀██████████████████████▀
     ▀▀████████████████▀▀
        ▀▀▀█████████▀▀▀
.
RIUM
FAST DEPOSITS
AND WITHDRAWALS
    ▄▄████████▄▄                        ▄██████▄
  ▄███████▀██████▄                    ▄██████████▄
 ██████ ▀▀ ▄ █████       ██          ▄████████████▄
████████  ▄▀▄ ▀██▀      ▄███       ▄███          ███▄
███████▄  ▀▀▀ ▄██      ▄█████▄    ████████    ███████
███████  ██▀  ▄██     ████████▄   ███▀ ▄▄▄    ▄▄▄▄▀██
█████▄▄  ▀▀▄   ██▄    ▀▀█████▀▀   █████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███
 ██████ █ ▄ ▄█████    ▀▄▄▀▀▀▄▄▀   ████████    ██████▀
  ▀███████████████     ▀█████      ▀██████▄▄▄▄████▀▀
    ▀▀█████████▀         ███         ▀▀████████▀▀
WHEEL OF
FORTUNE
[WELCOME OFFER
     200% + 50FS
]▄███████████████████████▄
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████▀▀██████
████████████▀▀▀    ██████
███████▀▀▀   ▄▀   ███████
████▄     ▄█▀     ███████
███████▄ █▀      ████████
████████▌▐       ████████
█████████ ▄██▄  █████████
███████████████▄█████████
█████████████████████████
▀███████████████████████▀

▄▀▀▀











▀▄▄▄
.
PLAY NOW
▀▀▀▄











▄▄▄▀
Africolo
Member
**
Offline Offline

Activity: 64
Merit: 63


View Profile
December 01, 2023, 05:26:46 AM
 #12

Does feeling that you have arrived or bigger means you have the world? What is pride? What does it mean to feel bigger? What does it mean to feel you have arrived? These are questions worth asking.

Most people relatively are poor but they feel they have arrived and are bigger because they are happy with the little they have which means feeling bigger doesn't measure material success. Someone who feels bigger is the person proud? In my opinion, no. Most people have self-confidence and they feel they cannot be oppressed and so live in a way that people find it difficult to look down on them (self-respect). Misconceptions about people and how they should behave are becoming a perplexing issue in the Nigerian polity. This leaves us with a question? How should people behave to please everyone? Should people be humble? If we say people should be humble no matter what they have achieved, then what is humility?

A man who tells the world his success story is the person proud? Yes, you are proud of what you have achieved but it doesn't mean that such a person feels nobody is better than him or cannot achieve such height. Most stories or attitudes are put up just to pass a message. So it will interest us more to get the message and better our living. Does not telling the world your success story means that you are humble? In my thinking, it doesn't portray you as a humble person either.

There is no prescription on how best a person should live meaning that even if you feel bigger and as long as you don't step on people you are living the best life in as much you don't go against societal laws. Feel big if that makes you excel but don't be proud. In my thinking, pride is when your conscience is gone.
Obim34
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 280
Merit: 258



View Profile
December 01, 2023, 06:02:48 AM
 #13

People tend to have their bad sides in aspect of having pride,  the feeling of knowing or having it all. Judging, having this attitude is bad and not encouraging and should be put to stop. This can lead to missing opportunities meant for such person due to raising of shoulder and knowing it all.
Let me correct you slightly, being proud is a good thing, its not bad at all, pride helps you maintain confidence. Whatever you're proud of, you'll give in your best. Proud people boosts the confidence of others cos they know their personal quality and are confident and courageous in their dealings, so people look up to them, admire them and learn from them. They're sources of inspiration to people of low confidence, very likable people and they stand for what they believe in without fear of opposition. They're very friendly people too and associate freely with others. There's a difference between being proud and being full of yourself, the latter is the very destructive one cos when you're full of yourself, you  underrate others and see only yourself as important while others are minors. that's when you've started damaging yourself and your career. People who are full of themselves are very irritable and tends to miss out on good opportunities that comes their way cos nobody wants to mingle with them or share valuable information with them cos they neither value people, nor believe that something good can come from them.
Driving towards your own perspective and way you define pride, pride in a good way can be all you have said, help reduce self low esteem, become an inspiration to others helps one to stick to his own thoughts and decisions without being confronted by others. This are all good but we are looking at pride from just where it becomes the opposite and tends to be destructive to others.
Having this prde with a touch of arrogance is something to avoid and those set of people should be avoided as they will always want to feel on top in everything and will never want to see you do better than them, this can lead to some bad scenerious in a case of the persons capability in doing such. People with the wrong pride are bound to be greedy and under rates the ideas of others and this will alter the self confidence of people around him, where else they feel they know nothing and under estimate their capability.

.
Duelbits
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
///  PLAY FOR FREE  ///
WIN FOR REAL
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
██████████████████████████████████████████████████████
.
PLAY NOW
.
██████████████████████████████████████████████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
Y3shot
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 630
Merit: 172


#SWGT PRE-SALE IS LIVE


View Profile
December 01, 2023, 06:37:57 PM
 #14

This life weh we dey so like this nothing dey this life, person wey you fit dey look down fit big pass you tomorrow,  that your money wey dey make you carry your shoulder up you fit no get tomorrow again.  No thing dey dis life, I no see why person go dey carry body up. Even if you get money you are not the first person to get money, your money wey you feel say e long fit be someone else change . No need to carry body up for this life ooo, no one has it all. Humble yourself make life no Humble you oo. Life can be funny sometimes  .

SWG.ioPre-Sale is LIVE at $0.15
║〘 Available On BINANCE 〙•〘 FIRST LISTING CONFIRMED 〙•〘 ✅ Certik Audited 〙║
╙ ›››››››››››››››››››››››››››››› BUY NOW ‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹ ╜
Mr.suevie
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 560
Merit: 342



View Profile WWW
December 02, 2023, 11:10:40 AM
 #15

This life weh we dey so like this nothing dey this life, person wey you fit dey look down fit big pass you tomorrow,  that your money wey dey make you carry your shoulder up you fit no get tomorrow again.  No thing dey dis life, I no see why person go dey carry body up. Even if you get money you are not the first person to get money, your money wey you feel say e long fit be someone else change . No need to carry body up for this life ooo, no one has it all. Humble yourself make life no Humble you oo. Life can be funny sometimes  .
This life on its own na one kind funny place oo, because so many things go happen for person life and  if person no dey careful na regret go full the person life, just imagine all the things wey don happen to you from when dem born sef na enough reason to know say this life e get as e be because many people no know where dem go end up so you looking down on other na the worse thing to do, life everyone has potential and it's just time and certain other things nai go  determine so don't ever feel like you are way better than someone.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Y3shot
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 630
Merit: 172


#SWGT PRE-SALE IS LIVE


View Profile
December 03, 2023, 06:05:27 AM
 #16

This life weh we dey so like this nothing dey this life, person wey you fit dey look down fit big pass you tomorrow,  that your money wey dey make you carry your shoulder up you fit no get tomorrow again.  No thing dey dis life, I no see why person go dey carry body up. Even if you get money you are not the first person to get money, your money wey you feel say e long fit be someone else change . No need to carry body up for this life ooo, no one has it all. Humble yourself make life no Humble you oo. Life can be funny sometimes  .
This life on its own na one kind funny place oo, because so many things go happen for person life and  if person no dey careful na regret go full the person life, just imagine all the things wey don happen to you from when dem born sef na enough reason to know say this life e get as e be because many people no know where dem go end up so you looking down on other na the worse thing to do, life everyone has potential and it's just time and certain other things nai go  determine so don't ever feel like you are way better than someone.
Thr funniest thing about most people wey dey carry body up be say most of them growing up they had nothing, they have tasted the hard life but now them come dey do as if things has been okay with them. I see no reason why someone go dey carry body up for this life wey person go still leave everything wey you Don get, so I think make people no feel say dem better pass other people based on the achievement wey dem don get for life, this na something wey dem no go remain permanent with.

SWG.ioPre-Sale is LIVE at $0.15
║〘 Available On BINANCE 〙•〘 FIRST LISTING CONFIRMED 〙•〘 ✅ Certik Audited 〙║
╙ ›››››››››››››››››››››››››››››› BUY NOW ‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹ ╜
Jegileman
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 378
Merit: 192



View Profile
December 03, 2023, 07:42:54 AM
 #17

My fellow country people I want tell ona something wey dey very  important so that if you dey for this category of people wey dey do am you go melo down. Alright the thing be say e get some people wey dey feel say dey don arrive, dey get money, dey get gbo gbo ti gbo mean while those gbo gbo ti gbo wey them get na another pesin 2hrs or 5rs expenses so my question come be waiting them dey brag for.  Some people dey miss opportunity because of the wey dem dey act or behave. So make ona put away this behavior if ona get because e no good and e fit cost you,  no dey bring your status to public,  no dey create unnecessary awareness instead relax make the public talk about you because e go dey very shameful and embarrassing say everything you dey brag about na pesin 2hrs expenses.

I been no understand wetin you mean by gbo gbo ti gbo but as I read your post finish I come understand say na money you mean by that. You know say spirit dey dat thing wey dem dey call money and once you allow d spirit enter you finish, you go begin dey misbehave anyhow for d one wey you don get. People dey wey get money but because of low key life where dem dey leave, you no go fit know about am and dem still dey do better than thousands of people wey dey show off. You get money no mean say make you show off, try help people with your wealth and pray for more contentment and lasting wealth for yourself instead bragging about it or showing off to people dat may even be having d money more dan you do. Dis life na jeje make we no go do anyhow pass our helper because say we wan show people say we don arrive.

Jamestown70
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 67
Merit: 7


View Profile
December 03, 2023, 08:35:05 AM
 #18

If anybody dey feel say him don arrive or get enough money to oppress him fellow human make e know say e get who go still opress am karma dey real so anything you do your fellow man today no go last for ever, make any body no go pressure you to do things wey you no like o because of say him get money I believe say if you get self respect some kind things no go dey happen. More also upon all the power wey Goliath get king David kpai am upon all the wealth and wisdom wey Solomon get e still die leave am so make any body wey dey feel say e arrive melo down one day all of us go kpai and na other people go still enjoy our labour.
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!