Bitcoin Forum
May 02, 2024, 01:21:09 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Wetin look genuine no genuine for nija  (Read 157 times)
Peter Faith (OP)
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 29
Merit: 2


View Profile
December 05, 2023, 12:18:28 AM
Merited by CryptopreneurBrainboss (1)
 #1

Why e be say for nija anything wey dey rampart especially for social media no dey genuine? How many of una Don receive the 25k conditional cash transfer? I dey ask cause anything you on your data na wetin you go dey see these days
To a point I was convinced that it's real only for me to find out say na scam...and I don realize say wen December don reach like this stuffs like this go full social media. And because of things like this now people no dey believe anything online even what supposed to help us.
If this narrative go change for we country e for better cuz I know say even if e dey real na man know man something so before e go come out public na the fake we go see...Na wa
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714656069
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714656069

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714656069
Reply with quote  #2

1714656069
Report to moderator
1714656069
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714656069

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714656069
Reply with quote  #2

1714656069
Report to moderator
DubemIfedigbo001
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 294
Merit: 229


Let love lead


View Profile WWW
December 05, 2023, 04:48:36 AM
Merited by hugeblack (2)
 #2

Why e be say for nija anything wey dey rampart especially for social media no dey genuine? How many of una Don receive the 25k conditional cash transfer? I dey ask cause anything you on your data na wetin you go dey see these days
To a point I was convinced that it's real only for me to find out say na scam...and I don realize say wen December don reach like this stuffs like this go full social media. And because of things like this now people no dey believe anything online even what supposed to help us.
If this narrative go change for we country e for better cuz I know say even if e dey real na man know man something so before e go come out public na the fake we go see...Na wa

One thing you should know is this, before people begin to scam about something, there have existed the original. Visit this thread in thread to confirm your facts you don receive your own?. There are people testifying to receiving it, even with evidence. So E no reach you no be say e no exist.
Scammers in Nigeria are opportunists, they create a clone of legitimate activities for their own benefits, its not only in Nigeria, scanning is everywhere, just that petty scams are  plentiful here. This is why you must use your head when you're visiting any site and observe the following:
  • do not visit a site that is not secured, if it doesn't have the padlock closed at the top left, its dangerous to engage in it
  • Do Not click links directly from WhatsApp or any social media, just copy the link and go  paste on your browser to avoid  hacking your account
  • do not be greedy, research properly about the authenticity of any program before engaging in it to ensure its originality
  • Do Not fill out your bank card details in a website, go for cash transfer instead unless you completely trust the site, but you can't trust things these days, can you?
  • check for the site's trust  rating on some scam detection websites like Web paranoid, URL VOID and a lot of them out there, its true it can't be 100% correct, but it surely helps.

Hewlet
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 280
Merit: 114



View Profile
December 05, 2023, 05:34:49 AM
 #3

Why e be say for nija anything wey dey rampart especially for social media no dey genuine? How many of una Don receive the 25k conditional cash transfer? I dey ask cause anything you on your data na wetin you go dey see these days
To a point I was convinced that it's real only for me to find out say na scam...and I don realize say wen December don reach like this stuffs like this go full social media. And because of things like this now people no dey believe anything online even what supposed to help us.
If this narrative go change for we country e for better cuz I know say even if e dey real na man know man something so before e go come out public na the fake we go see...Na wa
the truth is that FG actually paid the 25k and a link was divine to enable household register there bank details so as to effective carry out the payment, before the payment commenced, there was I guess only one link and this might be because most persons don't believe that the Federal Government will keep to their word but after the payments starts coming and and people started looking for the links, criminal minded individual had to use the opportunity to create a similar link for unsuspecting individual just to scam and get their bank details.

Normally it has become out reality that we have to live with these criminal minded individual its just that we need to device a means to outsmart them in order not to fall victims of their tricky agenda

What the federal government should have done would have been to create a site that people can easily access to make the application, but since you have to stress yourself o getting the link, whatever you see that Spearslike that link tou just give it a the and might even endanger ourself in the long run.


███████ ███████        R O L L B I T        CRYPTO'S MOST INNOVATIVE CASINO        [ PLAY NOW ]        ███████ ███████
//     TRADE RLB NOW!     //
███████ ███████ ███████            OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF SSC NAPOLI           ███████ ███████ ███████
Y3shot
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 588
Merit: 164


Bitcoin👌 or nothing


View Profile
December 05, 2023, 05:35:59 AM
 #4

Since i heard about this news from forum members I also ask some of the pe4ople in my neighbourhood and some family members,  no one has recieve any money from the government.  It can be true that this thing might be real which only few people will benefit from it but scammers will take it as an opportunity to scam people in one way or the other. My advice is just that people need to be careful, they shouldn't end up into the hands of scammers all in the name of free money . For me alone I won't even participate in a scheme like this because it is something not very sure to me.

Obim34
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 238
Merit: 202



View Profile
December 05, 2023, 06:54:11 AM
 #5

Talking about the content of genuity inside this country sef fit cause person head to explode as something go happen before you know rumors of different kind don circulate, you go two different state, Na different story you go hear on top just one matter sometimes the kind way dey go exaggerate the matter u sef go come dey wonder and the way dey go talk am like say dem be they there when the thing happen, perrson go just confuse on which one be true or false.

But u see for this matter relating to this 25k issue I feel like say na truth the government really pay them the money, me for my side where I dey I no see anybody or hear anybody around talk say him receive money as I no even dey aware about government sending money. Abi, how dey take register for the thing wey dey send them that kind money and make e no be say e turn out to be loan oh... Cos nothing wey person no dey see on top this our government.

Promocodeudo
Full Member
***
Online Online

Activity: 392
Merit: 185


Play Bitcoin PVP Prediction Game


View Profile WWW
December 05, 2023, 04:05:26 PM
 #6

Why e be say for nija anything wey dey rampart especially for social media no dey genuine? How many of una Don receive the 25k conditional cash transfer? I dey ask cause anything you on your data na wetin you go dey see these days
To a point I was convinced that it's real only for me to find out say na scam...and I don realize say wen December don reach like this stuffs like this go full social media. And because of things like this now people no dey believe anything online even what supposed to help us.
If this narrative go change for we country e for better cuz I know say even if e dey real na man know man something so before e go come out public na the fake we go see...Na wa

I think by now we should be conserve with the happenings in Nigeria, scam has taken another tune, if you allow the news you get in Nigeria to get into your head that's to say you will be a victim of circumstance soon, I have heard about conditional cash transfer of a thing but I don't take those stuff seriously, I know my country Nigeria, this country is full of deceit, we the populace has to concentrate on what we do in other not to be scammed with the cheap promise coming from the people that brought hardship to us.

My advice is that, before you take any news here in Nigeria serious, you will have to scrutinize the information to ascertain its authenticity.

Miles2006
Full Member
***
Online Online

Activity: 238
Merit: 149


Cashback 15%


View Profile
December 05, 2023, 05:29:37 PM
 #7

Anything wey concern man know man no go even come public takless of scam, they will prefer it hidden. At first when o saw this news I was like the money is too small and I suspected the people that distributed maybe they stole some of the money, scam no even come my mind because if you no give person your personal details how the person wan take scam you, form dey wey you go register so if you no register the money no suppose reach your side.

Even if other online things na scam for this country this 25k own na genuine. But the truth here is now that the news is popular no allow person deceive you because of 25k then you fill your details to scammers after that day nobody receive any money again.

rachael9385
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 448
Merit: 300



View Profile WWW
December 05, 2023, 08:13:33 PM
 #8

We all know say scammers dem plenty for this country but that one no mean say na naija do scam pass because no be we start am,,, the thing be say we NAIJAs dey always dey do our things esses that's all
But for this N25k matter, me nah one of the person way recive am and I dey happy to recive am because I no work for am and still I no register for am, again, no be only me recive am,, because many people for my areas dey talk about the free 25k.
Scammers dem dey use this as format and I still believe say allot of people dey fall yor their traps,,, again,,, as @DubemIfedigbo001 done talk am, na so e be,,, if legit things no dey,,, the fake things no go also dey too,,,,, besides no be everybody wey dey opportune to recive this money and if you no receive this time, next time dey.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Su-asa
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 266
Merit: 196


Can't go home alone.


View Profile
December 05, 2023, 09:58:48 PM
 #9

Why e be say for nija anything wey dey rampart especially for social media no dey genuine? How many of una Don receive the 25k conditional cash transfer? I dey ask cause anything you on your data na wetin you go dey see these days
To a point I was convinced that it's real only for me to find out say na scam...and I don realize say wen December don reach like this stuffs like this go full social media. And because of things like this now people no dey believe anything online even what supposed to help us.
If this narrative go change for we country e for better cuz I know say even if e dey real na man know man something so before e go come out public na the fake we go see...Na wa
Genuine things dey for this country and fake scam things self dey,, the legit ones no dey popular for everyone to know of them,, although nah just some people na get advantage to know the legit thing and nah just few people na no get the advantage to the legit things but with the rate at which fake news dey spread no mean say nothing way no dey legit for this our country.
No talk oo, people dey testify say them done recive this free funds oo, even for my area, yesterday somebody talk the same thing about this money say e done recive e own.

Stable090
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 630
Merit: 420



View Profile WWW
December 05, 2023, 10:04:26 PM
 #10

Why e be say for nija anything wey dey rampart especially for social media no dey genuine? How many of una Don receive the 25k conditional cash transfer? I dey ask cause anything you on your data na wetin you go dey see these days
To a point I was convinced that it's real only for me to find out say na scam...and I don realize say wen December don reach like this stuffs like this go full social media.
I see person dey post am for status too, but I no even trust the person wey post am, I dey reason say na scam so I no even open the link make I even see how e be like, but I come dey surprise recently wey one person create thread about am say him receive the 25k, and I ask the person make him drop procedure on how we go run am but him never talk anything, but if him no receive, the person no go just carry fake news enter forum like that now, so maybe some people don dey get be that, but we know say na just few people go get am.

Also make we dey careful now ooo, even if original link wey you go use register dey, make we know say plenty scammer’s go wan take advantage, they go want create fake of the link just to get peoples information just to scam, so make we dey careful ooo, no just click and start dropping your informations on any click which they claim say na him be for d 25k.

If this narrative go change for we country e for better cuz I know say even if e dey real na man know man something so before e go come out public na the fake we go see...Na wa
Na y we suppose dey careful be that ooo, na just d fake go full everywhere now, but I see say person talk say him don receive, make we wait see how him take do am wey him receive the money, since him do run am before and e click for am, him go still get the link wey him use that time to apply.

███████████████████████████████▀▀▀▀
███████████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀█▀█▀▀▀▀▀█████████
███▄▀▀▀   ▄▄▄▄   ▄▄▄▄   ▀▀▀▄███
███████▀▀▀████▌ ▐████▀▀▀███████
█████▀███▀█▀██▌ ▐██▀█▀███▀█████
███████▀▄▀▄███▌ ▐███▄▀▄▀███████
█████▄██▄██▄██   ██▄██▄██▄█████
███████▄▄▄████   ████▄▄▄███████
██████████▀▀▀▀   ▀▀▀▀██████████
██████████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
TRUST DICE
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
█▀▀▀











█▄▄▄
#1 RATED CRYPTO
CASINO IN THE WORLD
██ ██ ██ ██ █Trustpilot
▀▀▀█











▄▄▄█
▄█████████████████████████████
██████████████████▀▀█████▀▀████
█████████████████▀█████████▀███
██████████████████████████████
███████████████████████████▄███
█████████████████████████▄▄████
███████████████████████████████
█████████████░░░███████████████
███████████░░░█████████████████
█████████░░████████████████████
█████░░░██████████████████████
███░░█████████████████████████
▀░░░█████████████████████████▀
█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
Jegileman
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 336
Merit: 170



View Profile
December 05, 2023, 10:17:40 PM
 #11

I don’t know where you saw the news moving around social media about the conditional cash transfer, the only place I have seen it is on this forum which a user created a thread about it. Not even the normal WhatsApp status of people have I come across it, which makes it look like it has only been given to a few number of people. I am not discarding that some set of people haven’t gotten yet or is a scam, it could be true since some people here already said they’ve gotten it already, so it could be true but just that it hasn’t gotten to a lot of people as expected yet.

Makus
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 215

Bitcoin!!


View Profile WWW
December 05, 2023, 10:28:01 PM
 #12

If na only me ehh, anything wey concern federal government palliative wey Dem post online I just know say na scam from the beginning, because if federal government wan share palliative for people is either na physical enrollment or e go pass through our government to our hand physically, all those links wey we dey see for WhatsApp and other social media say na tinubu naim bring am, all of them na scam and na fake. I never too dey sure wattin those developers of those links dem dey use the personal information wey Dem dey get from people dey do, but one thing na for sure say e no go pass for scam purpose, maybe na to use am get numbers wey dem go send bulk message to because, I dey receive that kind of message almost everyday.
Wiwo
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1050
Merit: 675


View Profile WWW
December 05, 2023, 10:49:22 PM
Merited by hugeblack (2)
 #13

I have been thinking,  of going on a social media break again at least for now until all this social media war has been properly handled things like this are what make the social media law very important and needed to give the government the framework of things and how to properly manage all the messages that are speculated through social media within the country.

Also just like one member mentioned,  whatever you see a fake copy,  there is an original copy of such because the conditional money transfer is a federal government/CBN initiative so scammers already know that Nigerians are desperately searching for means to ease their economic condition and because of that,  they can take risk in believing things like this, even without proper findings or investigations,  so scammer has found that as an avenue to exploit and work on the gullibility unsuspecting members of the society.

I used to receive such offers from many of them,  but most times,  I already know how to identify and block them outright to avoid any conversations with them.
Samlucky O
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 280
Merit: 190


The great city of God 🔥


View Profile WWW
December 06, 2023, 12:28:54 AM
 #14

Why e be say for nija anything wey dey rampart especially for social media no dey genuine? How many of una Don receive the 25k conditional cash transfer? I dey ask cause anything you on your data na wetin you go dey see these days
To a point I was convinced that it's real only for me to find out say na scam...and I don realize say wen December don reach like this stuffs like this go full social media. And because of things like this now people no dey believe anything online even what supposed to help us.
If this narrative go change for we country e for better cuz I know say even if e dey real na man know man something so before e go come out public na the fake we go see...Na wa
You don already talk am, anytime festive period don dey reach like this, na this kind things dem dey always happen. But anyhow the matter be we go extremely dey carefully expecially this period because scammers dey everywhere dey find how who go fall enter there trap. Our Nigeria youth dey smart but them dey always use there smartness for the wrong way. Instead of to use am to become productive.

Most at times I dey see those advert on social media but I dey completely ignore them. Because when you give them attention, them go use am Romans your brain until you go do wetting no good. Most of them they use jazz and if you no strong if Dem communicate with them, your sence of reasoning go shift. And after them don achieve their target from you, your eye go clear.

Peter Faith (OP)
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 29
Merit: 2


View Profile
December 06, 2023, 08:43:28 AM
 #15

Una good morning 🥰
Abeg make una try see the other side of wetin I dey talk,,na based on my own assumptions and because nobody for my area sef don received nai make me sef talk wetin I been talk but now I don see say na true ...
Nai make e no good to dey believe anything for social media especially Facebook and WhatsApp and all those fake links
CryptopreneurBrainboss
Legendary
*
Online Online

Activity: 2254
Merit: 4152


eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.


View Profile WWW
December 06, 2023, 01:20:13 PM
Merited by hugeblack (2)
 #16

If this narrative go change for we country e for better cuz I know say even if e dey real na man know man something so before e go come out public na the fake we go see...Na wa

Real things dey come out public too no be only fake things but obviously the fake go plenty pass the real ones. As e be now e get plenty sites wey I dey see online wey people dey say dem dey pay to post but all na fake yet we get this forum wey dey real but people no know about am. Things plenty wey real but na for we to do our research dem well so we no go fall victim to scammers as during this periods dem dey plenty online to look for victims wey dem go defraud, dem know say people dey find money well well dis period to use celebrate Christmas so targets go plenty well well too. This money matters wey dey trend for the country make we no dey too take dem seriously. We need to dey avoid free money and only go for those wey we work.for abi we dun forget say free things dey purge.

Nai make e no good to dey believe anything for social media especially Facebook and WhatsApp and all those fake links

Anything social media isn't to be taken seriously unless you dun see proves say e dey happen. This story fit just be one group of yahoo boy wey dey one side bring am so people go dey click links wey dem dey share and from there dem fit hack people devices. Social media na the home of fake news and sometimes people just dey do this one to trend or for the evil reasons wey I dun talk so. But sha make this one no make you think say genuine things no dey for internet oh as some dey. For the government matter too na so people been doubt the last government exercise wey dem do dey pay people during the buhari tenor wey dem hire some youths to work for the government and dem come dey receive monthly money. Make we just do proper research and we no go fall mugu to this scammers dem.

█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
Marykeller
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1064
Merit: 501



View Profile WWW
December 06, 2023, 05:10:49 PM
 #17

Na matters like this, na em make I d avoid to click on any unsolicited link sent to me by anyone for any social media, weda the link d genuine or not. I no d try click on them to check how them be cos I no want in any way try give out my details to an unverified source just because em d promise to give out money. Scammers on the same hand come know sae anything wey d evoke or rampant people d rush do am no matter em be as far as em promise money  and em no go d bad for their side to formulate their own link to check weda d get people wey go fall for their trap, by giving out their details.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!