Bitcoin Forum
May 05, 2024, 12:09:21 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: A piece of advise concerning various links flying around  (Read 171 times)
Jamestown70 (OP)
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 67
Merit: 7


View Profile
December 05, 2023, 07:14:52 AM
Merited by Su-asa (2), CryptopreneurBrainboss (1), Cityhunter34 (1)
 #1

my pipo na just small advise I carry come this period wey we dey na desperate period because once e reach December people dey one dey in urgency to make Money as if na deadline so make we dey careful about all this links way dey fly around make Dem no go job ur money from your bank account or even hack ur Facebook accounts or make ur IP go cast or even hack your Gmail that one now most pipo password dey saved inside sef I remember 2017 this kind period nai I lost almost 20k because of negligence and eagerness to double my money with one kind fake site wey Dem post for Whatsapp group like that so my pipo if you dey click any link dey very sure of it  before you do it no try to experience wetin some of us experience because e no go nice at if you fall mugu for this cheap scammers.
1714867761
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714867761

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714867761
Reply with quote  #2

1714867761
Report to moderator
1714867761
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714867761

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714867761
Reply with quote  #2

1714867761
Report to moderator
1714867761
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714867761

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714867761
Reply with quote  #2

1714867761
Report to moderator
BitcoinCleanup.com: Learn why Bitcoin isn't bad for the environment
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714867761
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714867761

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714867761
Reply with quote  #2

1714867761
Report to moderator
1714867761
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714867761

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714867761
Reply with quote  #2

1714867761
Report to moderator
Makus
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 215

Bitcoin!!


View Profile WWW
December 05, 2023, 12:34:14 PM
 #2

Jamestown70 thank you for the advice and the reminder wey you carry come local board, because na the right time wey you carry come, why I say na the right time na be say , that testimony wey one of our local board member post say dem send her 25k na real, plenty people don testify say the money don come, and because of that reason my WhatsApp na so so referral links naim full am. Any time I enter na so I see person wey post this federal government palliative wey be 25k, and this matter just week me. Person wey dey work with people wey dey dispense the money say na even for buhari tenure naim dem take collect names wey dem go send randomly give. But for the links online na tinubu dem write, so make we shine our eye, one hacker fit just develop site like that take dey collect our information, or use from the site take hack our device, so make we dey careful and any site wey dem say dem dey double money just know say na scam. E no get as e wan be, real money no dey come so easily.
SmartCharpa
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 434
Merit: 259



View Profile
December 05, 2023, 06:27:48 PM
 #3

my pipo na just small advise I carry come this period wey we dey na desperate period because once e reach December people dey one dey in urgency to make Money as if na deadline so make we dey careful about all this links way dey fly around make Dem no go job ur money from your bank account or even hack ur Facebook accounts or make ur IP go cast or even hack your Gmail that one now most pipo password dey saved inside sef I remember 2017 this kind period nai I lost almost 20k because of negligence and eagerness to double my money with one kind fake site wey Dem post for Whatsapp group like that so my pipo if you dey click any link dey very sure of it  before you do it no try to experience wetin some of us experience because e no go nice at if you fall mugu for this cheap scammers.

Thank you for the advice, forget say December dey come as naija people no dey fall an that trap like before, if you see say person dey follow links wey dem dey see for online believe say it will double their money, i no sure say the person dey naija with us we dey see am everywhere say people dey get scam, so before we should get scam i think we should learn from their mistakes, if i see all this link online say do this or do that i no dey even send at all, because everything for naija to just scam person on top of money wey dey no work for to use flex for Christmas, even as all this things dey happen i believe many people are out there that will still fall on this kind of scammers hand.

As we dey December so all this scammer site no dey worry me, thing wey we suppose fear be say make we no fall for anybody wey dey do anything pattain to ritual, even a tight friend cannot be trusted this December period make we try dey shine our eyes, because all this bois wey dey do fraud as cash out no dey, dey can do anything just to have money for December celebration.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
Kelward
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 392
Merit: 238


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
December 06, 2023, 07:15:35 AM
Merited by hugeblack (2)
 #4

Your talk make complete sense because di rate wey we de take see links for our Facebook, WhatsApp, telegram and others, di thing no get mate. So na to just de ignore dem be di thing, or make sure say you verify di source very well before you enter di site, because most of dem wey de promise rewards na scam dem be. No be only through phishing links, some na through our family and friends, dem go tell you to take money register to de eligible for money wey one charity organization wan share, I don lose 2k registration before through dis kind scam. Person wey wan help you no go tell you to bring money to collect di help money. This scammers go collect registration money from thousands of ignorant people and disappear.

Miles2006
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 238
Merit: 149


Cashback 15%


View Profile
December 06, 2023, 10:14:32 AM
 #5

This thing wey you talk na Just proper reminder say scammers dey everyone now and people wey get hope say free money dey make them just change their thought. The issue with unnecessary link this season na because of the free money wey Tinubu send and if any free money come again na so link go still dey fly everywhere.
I believe say people no suppose fall mugu for link matter this season because any person wey really work hard for this hard time no suppose play with money the person suppose get sense say free money no dey anywhere even if free money dey do you think the link will get to you.
Concerning the Facebook and whatsapp hack na that one be the main issue now, I no know if for your area na the same thing dey happen but my area I don too hear whatsapp hack and the hacker will use your number to beg your friends for money, in most cases people don send money go unknownly to them so we should be careful because na our friends go suffer am no be us.

Adams0001
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 434
Merit: 152



View Profile
December 06, 2023, 11:32:11 AM
 #6

my pipo na just small advise I carry come this period wey we dey na desperate period because once e reach December people dey one dey in urgency to make Money as if na deadline so make we dey careful about all this links way dey fly around make Dem no go job ur money from your bank account or even hack ur Facebook accounts or make ur IP go cast or even hack your Gmail that one now most pipo password dey saved inside sef I remember 2017 this kind period nai I lost almost 20k because of negligence and eagerness to double my money with one kind fake site wey Dem post for Whatsapp group like that so my pipo if you dey click any link dey very sure of it  before you do it no try to experience wetin some of us experience because e no go nice at if you fall mugu for this cheap scammers.

you are right, because na this days na him be the time where scammers dey serious for all this link dey send to different groups, because different platforms are just coming out this days, they will tell you that you should invest your money on them to get profit, don't believe them because is a scammer, how can you invest 3000# and get 30k for profit in the next two weeks, how can that be possible, so don't let that deceive you, some people create platforms to scams people because now Christmas is coming they will like to scams people to get money to celebrate Christmas,  and i so new platforms that send me Pms on WhatsApp to register the platform https://www.product-me.top/pages/public/login?type=1&code=1630187 and I went through it, and I am very sure it is a scam because if you put your fund on it you will be scammed because I don't think you will be able to withdraw your money back if you deposit in the site, my people be alert on all this online platform is creating destruction on your fund, be careful on all this links is only bitcoin that Is the best to invest your money with and get huge profit if the market goes well.

Lida93
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 742
Merit: 522



View Profile WWW
December 06, 2023, 03:16:01 PM
 #7

Op thank you for this piece, to be frank this is a right information at the right period and at the right place. And I'll like to extend my thoughts from where op stopped. For the past days I have been receiving similar links in my WhatsApp from my WhatsApp contacts in respect to the purported #25k that the FGN reported to share among millions of Nigerian households, although from what I heard some persons have received theirs recently even a close friend of mine received his last week.

But that is not the concern, my concern is how these fraudsters and scammers are taking a drastic advantage of the news to create fake sites where people are required to fill in sensitive data about them such as NIN, phone number, email address and password, after which they will ask you to refer the site link to other social groups/platforms as part of the registration eligibility process.

It's quite unfortunate that people still fall for this infantry pattern of scam because they act greedy and also fail to do research about the integrity and genuineness of any link and forms they see online before taking further action on it. All this naw we go direct am to the hunger for the land abi?

Let beware, avoid link and online forms you don't know and sure of.

.freebitcoin.       ▄▄▄█▀▀██▄▄▄
   ▄▄██████▄▄█  █▀▀█▄▄
  ███  █▀▀███████▄▄██▀
   ▀▀▀██▄▄█  ████▀▀  ▄██
▄███▄▄  ▀▀▀▀▀▀▀  ▄▄██████
██▀▀█████▄     ▄██▀█ ▀▀██
██▄▄███▀▀██   ███▀ ▄▄  ▀█
███████▄▄███ ███▄▄ ▀▀▄  █
██▀▀████████ █████  █▀▄██
 █▄▄████████ █████   ███
  ▀████  ███ ████▄▄███▀
     ▀▀████   ████▀▀
BITCOIN
DICE
EVENT
BETTING
WIN A LAMBO !

.
            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███████████▄▄▄▄▄
▄▄▄▄▄██████████████████████████████████▄▄▄▄
▀██████████████████████████████████████████████▄▄▄
▄▄████▄█████▄████████████████████████████▄█████▄████▄▄
▀████████▀▀▀████████████████████████████████▀▀▀██████████▄
  ▀▀▀████▄▄▄███████████████████████████████▄▄▄██████████
       ▀█████▀  ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀  ▀█████▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.PLAY NOW.
Zanab247
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 1190
Merit: 124


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile
December 06, 2023, 04:17:58 PM
 #8

Quote from: Jamestown70
my pipo na just small advise I carry come this period wey we dey na desperate period because once e reach December people dey one dey in urgency to make Money as if na deadline so make we dey careful about all this links way dey fly around make Dem no go job ur money from your bank account or even hack ur Facebook accounts or make ur IP go cast or even hack your Gmail that one now most pipo password dey saved inside sef I remember 2017 this kind period nai I lost almost 20k because of negligence and eagerness to double my money with one kind fake site wey Dem post for Whatsapp group like that so my pipo if you dey click any link dey very sure of it  before you do it no try to experience wetin some of us experience because e no go nice at if you fall mugu for this cheap scammers.
E good say u still remember us about dis month of december wey many bad bad tins dey happen because, many tins dey happen well well dat will mak u believe say d Link d Ima or pastor send for u na real Link dat will bring favour to u than to begin to see some strange tins in your bank account dat will make u to lose money to scammers. If person no wise before as long he join dis Bitcointalk.org Naija local board he or she will be wise by force because we dey always exposed scammers tactics in dis local board that is giving people like us joy to b proud of Naija.

I think those scammers, some of dem are our friends and relatives we trust well well in d past because, dey are d ones dat is using our phone or laptop to watch some movies or do some assignments and, is very easy for someone to take your BVN number,NIN number or Gmail password without your notice and such person can keep it for long in a way you will not remember that such person come close to you phone or laptop to do such evil.

Jegileman
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 336
Merit: 170



View Profile
December 06, 2023, 06:20:04 PM
 #9

my pipo na just small advise I carry come this period wey we dey na desperate period because once e reach December people dey one dey in urgency to make Money as if na deadline so make we dey careful about all this links way dey fly around make Dem no go job ur money from your bank account or even hack ur Facebook accounts or make ur IP go cast or even hack your Gmail that one now most pipo password dey saved inside sef I remember 2017 this kind period nai I lost almost 20k because of negligence and eagerness to double my money with one kind fake site wey Dem post for Whatsapp group like that so my pipo if you dey click any link dey very sure of it  before you do it no try to experience wetin some of us experience because e no go nice at if you fall mugu for this cheap scammers.

Dis na very good advise and na d time wey people dey eager to make plenty money for dem selfs so dat them go enjoy d festive season pass everybody. Dis na time wey be say many traps dey and d scammer dey at alert to scam their victims immediately. Many ways dey wey dem dey scam and no be only through links, if you dey avoid clicking on dos type of links make you dey on the watch out to also not to fall victim of anoda method wey dem dey use scam people.

As we don dey hear am from d forum for long now, make we dey aware of phishing links wey dey go redirect us go anoda website wey dem fit just wreck us. In addition to d festive season, crypto scammers too dey on alert and dem go dey look for way to scam people d most now because na their time be dis as halving don dey come gradually. Make we shine our eyes make we no fall victim of had I know.

I_Anime
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 378
Merit: 157



View Profile
December 06, 2023, 09:33:25 PM
Merited by fillippone (1)
 #10

Nah true talk be this because nah this time around nah people eye dey tear for money wetti dem go dey think nah how to make urgent money. Wetti dey pain me pass d money seff dem nor go use am for better thing dem go waist am because dem nor suffer put. Lol if nah Shey dem even use am buy Btc keep e go for good, may be dem for reduce d link scamming of a thing. Nah their mate dey hustle every day while dem go sit down dey find who dem wan scam.
Omo this time around nah for u self to wise up normally make dem nor use your eye see shege oo
So mind the type of link you dey click. Before clicking any site link do research first. Wey nor go be Shey
Nah experience you tey wise up.

Mate2237
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 714
Merit: 580


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
December 06, 2023, 09:49:02 PM
 #11

Op na true talk you bring come here, now this day because of the federal government conditional offer of 25k to lucky Nigerians, the links I don receive to register to get that 25k e don pass ten links and I registered for one na so dem tel me to send Whatsapp messages 15 groups and to many others and na so I don am finished abut nothing come so any link wey dey enter my phone na instant delete and I no dey waste time for dT kind message again sef.

Make everyone be careful and shine your eyes well well because the Yahoo and scammers e no dey play with you. Dis Christmas period is the time dem dey use am dey scam people pass.









▄▄████████▄▄
▄▄████████████████▄▄
▄██
████████████████████▄
▄███
██████████████████████▄
▄████
███████████████████████▄
███████████████████████▄
█████████████████▄███████
████████████████▄███████▀
██████████▄▄███▄██████▀
████████▄████▄█████▀▀
██████▄██████████▀
███▄▄█████
███████▄
██▄██████████████
░▄██████████████▀
▄█████████████▀
████████████
███████████▀
███████▀▀
.
▄▄███████▄▄
▄███████████████▄
▄███████████████████▄
▄██████████
███████████
▄███████████████████████▄
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
▀█
██████████████████████▀
▀██
███████████████████▀
▀███████████████████▀
▀█████████
██████▀
▀▀███████▀▀
.
 ElonCoin.org 
.
████████▄▄███████▄▄
███████▄████████████▌
██████▐██▀███████▀▀██
███████████████████▐█▌
████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄▄▄▄▄
███▐███▀▄█▄█▀▀█▄█▄▀
███████████████████
█████████████▄████
█████████▀░▄▄▄▄▄
███████▄█▄░▀█▄▄░▀
███▄██▄▀███▄█████▄▀
▄██████▄▀███████▀
████████▄▀████▀
█████▄▄
.
"I could either watch it
happen or be a part of it"
▬▬▬▬▬
CryptSafe
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 742
Merit: 421



View Profile
December 08, 2023, 10:15:43 AM
Merited by CryptopreneurBrainboss (2)
 #12

OP, this talk na true. As e be say Na festive season we dey so many scammers and hackers dey street now dey look for who dem go scam. This one na life story I want yan so and e happen early this week. My family friend received call from one scammer wey claim say him be banker and dey call from her bank, him call her full name and every details about her wey dey convincing and up to the point of calling him church wey him dey worship and Na the same church she dey worship as well. Na there she know say the guy Na scammer immediately she end the call block the scammer. Wetin baffle me be say the scammer say mk she trust am for that matter. Omo Na wetin convince her say the guy na scammer.
E good make we for dey alert and security conscious of our assets to avert or avoid any loss of any kind as these period of festivities one needs be careful.

.
SPIN

       ▄▄▄██████████▄▄▄
     ▄███████████████████▄
   ▄██████████▀▀███████████▄
   ██████████    ███████████
 ▄██████████      ▀█████████▄
▄██████████        ▀█████████▄
█████████▀▀   ▄▄    ▀▀▀███████
█████████▄▄  ████▄▄███████████
███████▀  ▀▀███▀      ▀███████
▀█████▀          ▄█▄   ▀█████▀
 ▀███▀   ▄▄▄  ▄█████▄   ▀███▀
   ██████████████████▄▄▄███
   ▀██████████████████████▀
     ▀▀████████████████▀▀
        ▀▀▀█████████▀▀▀
.
RIUM
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
SAFE GAMES
WITH WITHDRAWALS
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
       ▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄▄
 ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄  ▀▀▄
█    ▄         █   ▀▌
█   █ █        █    ▌
█      ▄█▄     █   ▐
█     ▄███▄    █   ▌
█    ███████   █  ▐
█    ▀▀ █ ▀▀   █  ▌
█     ▄███▄    █ ▐
█              █▐▌
█        █ █   █▌
 ▀▄▄▄▄▄▄▄▄█▄▄▄▀
.
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
███
▄▀▀▀











▀▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
SIGN UP


▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▄











▄▄▄▀
Youngkhngdiddy
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 201



View Profile
December 08, 2023, 07:35:50 PM
 #13

my pipo na just small advise I carry come this period wey we dey na desperate period because once e reach December people dey one dey in urgency to make Money as if na deadline so make we dey careful about all this links way dey fly around make Dem no go job ur money from your bank account or even hack ur Facebook accounts or make ur IP go cast or even hack your Gmail that one now most pipo password dey saved inside sef I remember 2017 this kind period nai I lost almost 20k because of negligence and eagerness to double my money with one kind fake site wey Dem post for Whatsapp group like that so my pipo if you dey click any link dey very sure of it  before you do it no try to experience wetin some of us experience because e no go nice at if you fall mugu for this cheap scammers.
    Different ways dey for hacking at the moment, ee con be like say every body just dey vulnerable to threats. Nobody sabi the means or approach wey these hackers go use, Dem fit use means wey seem very very promising and just random but e dey always dey cunning if we look deep, but we no go too sabi based on say na something wey dey normally do.
   Everybody just gats dey up to date to the fact say people dey use the slightest of means to gain access to our personals. We see instance of links from Whatsapp, addition to unknown groups, and even sms of downloading a file. Any mistake to opening those links are just gateways to our files and documents being exposed to those bad people. The world dey evolve and so different means to causing harms to people's privates just dey emanate and one just has to be cautious in whatever they're doing so as not to get hooked up in the dangers that would arise once the threat becomes an attack.
Su-asa
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 266
Merit: 196


Can't go home alone.


View Profile
December 10, 2023, 04:09:32 PM
 #14

First of all, I go say you really talk true for this one and for this things 2ay you talk, I go reward you with 2 merits after I write this comment finish.
As e be so, today nah just 10 of December 2023 and a lot of things also dey happen, but I no see anything way go make me go dey very desperate to find money pass the way I dey find am.
As I dey so I dey really dey careful this period, even before this period self, as I be new person for this Bitcoin world I no dey click links anyhow, even if say nah federal government them dey send am to Nigerian citizens I still dey watch am well before I click am because nah as federal government dey do their own on a low key nah so scammers self dey do their own on a high key.
So my brother sister I really get yout points and you self really dey caring for your own people too, na make you tell us this thing.

Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!