Bitcoin Forum
May 03, 2024, 07:52:59 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Always get alternative to your fund.  (Read 167 times)
Pi-network314159 (OP)
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 210
Merit: 125


View Profile
December 10, 2023, 08:41:52 PM
 #1

E get wetting I dey always observe this days from people. Many people dey like to comot without their ATM card for pocket. and some wey dere own don expire no dey even reason to request another one from bank, because them get mobile banking app for phone forgetting say emergency fit come up at any given time wey you go dey stranded while you get money for bank.

Make I take myself for example, e get the day I go pH go buy something. So along the line agbero snatch my phone from me unknowingly and everything dey inside the phone and I get ATM card with me. I been wan comot without ATM, but I just say make I carry am along. So as the phone lost I just use my ATM card to withdraw and continue with my activities plus my TP, if not how I for do am? Because even tp self don finish for my hand because of change of price on transportation. Maybe I for turn begger for street dey find TP because how to contact person for be problem. Expecialy when person no no dey close to bank.

So make we look into this matter, because some things wey dey common fit mess us up when we least expect. So wetting ona think about am?
1714722779
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714722779

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714722779
Reply with quote  #2

1714722779
Report to moderator
1714722779
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714722779

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714722779
Reply with quote  #2

1714722779
Report to moderator
"There should not be any signed int. If you've found a signed int somewhere, please tell me (within the next 25 years please) and I'll change it to unsigned int." -- Satoshi
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714722779
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714722779

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714722779
Reply with quote  #2

1714722779
Report to moderator
1714722779
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714722779

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714722779
Reply with quote  #2

1714722779
Report to moderator
1714722779
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714722779

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714722779
Reply with quote  #2

1714722779
Report to moderator
Charles-Tim
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1540
Merit: 4837



View Profile
December 10, 2023, 09:19:56 PM
 #2

My town is not in a way you will need to take a taxi/bike two or three times. I have friends, sellers that are my customers and neighbors. There is not place I am that I take bike, it is no more a problem for me to settle the bike man as long as I get to my street.

If I do not need cash, or want to buy something, I hardly take my ATM card along with me. When I am outside, I am careful with my phone. Only what will take the phone from me would be those that will threaten me with weapon.

.
.HUGE.
▄██████████▄▄
▄█████████████████▄
▄█████████████████████▄
▄███████████████████████▄
▄█████████████████████████▄
███████▌██▌▐██▐██▐████▄███
████▐██▐████▌██▌██▌██▌██
█████▀███▀███▀▐██▐██▐█████

▀█████████████████████████▀

▀███████████████████████▀

▀█████████████████████▀

▀█████████████████▀

▀██████████▀▀
█▀▀▀▀











█▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
CASINSPORTSBOOK
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀█











▄▄▄▄█
Orpichukwu
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 476
Merit: 306



View Profile
December 10, 2023, 10:09:23 PM
 #3

People still they waka with ATM card nowadays? Me self no know oooh, even as I get reach like 4 ATM cards from different banks I no fit remember the last time way I buy something pay with card or carry card go withdraw again this one nah because I don normalize to either carry small cash waka or I carry my phone make transfer unless say nah where I don already carry for mind  say I wan go buy plenty things like electronics or things way go exceed for me to carry that kind cash for hand if not nah old school me they use waka.

Normally self even to carry card waka and if you lose your small bag or boys rob you for road Omo the card self dem go help u empty account with u by their side, no body they pray make bad thing happen but to me I prefer not to they carry my card waka then to carry am I go rather make transfer for some cases where I feel like to do am, the country eh get as eh be sometimes, unless say nah card like monipoint way be say no single details they the body way them fit use empty your account without ur watch if not me I no even see am as Watin they safe to carry card waka.

.
Duelbits
▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄
███░░░░███░░░░███
░░░░░░░░░░░░░
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
█░██░░███░░░██
█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀
.
REGIONAL
SPONSOR
███▀██▀███▀█▀▀▀▀██▀▀▀██
██░▀░██░█░███░▀██░███▄█
█▄███▄██▄████▄████▄▄▄██
██▀ ▀███▀▀░▀██▀▀▀██████
███▄███░▄▀██████▀█▀█▀▀█
████▀▀██▄▀█████▄█▀███▄█
███▄▄▄████████▄█▄▀█████
███▀▀▀████████████▄▀███
███▄░▄█▀▀▀██████▀▀▀▄███
███████▄██▄▌████▀▀█████
▀██▄█████▄█▄▄▄██▄████▀
▀▀██████████▄▄███▀▀
▀▀▀▀█▀▀▀▀
.
EUROPEAN
BETTING
PARTNER
Asiska02
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 812
Merit: 673



View Profile WWW
December 10, 2023, 10:15:54 PM
Merited by hugeblack (1)
 #4

Na true you talk OP, to dey carry ATM waka na normal something to me now. I no too like dey hold cash for hand unless I need to get something within the street or take a cab somewhere that they don’t collect transfer as payment for their services. In situations like dis, as far say na house I dey go, I no need to bother about money to use pay for transport, anyhow e be if I reach house I go get to pay the bike man. In some other case wey I need to go see person na him I go dey fear say if I no hold cash, wahala go dey if him go drop me for there.

███████████████████████████
███████▄████████████▄██████
████████▄████████▄████████
███▀█████▀▄███▄▀█████▀███
█████▀█▀▄██▀▀▀██▄▀█▀█████
███████▄███████████▄███████
███████████████████████████
███████▀███████████▀███████
████▄██▄▀██▄▄▄██▀▄██▄████
████▄████▄▀███▀▄████▄████
██▄███▀▀█▀██████▀█▀███▄███
██▀█▀████████████████▀█▀███
███████████████████████████
.
.Duelbits.
..........UNLEASH..........
THE ULTIMATE
GAMING EXPERIENCE
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
/// PLAY FOR  FREE  ///
WIN FOR REAL
..PLAY NOW..
Mate2237
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 714
Merit: 580


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
December 10, 2023, 11:20:12 PM
 #5

It does not matter anything wey won happened dey happened, you get luck say dem no collect the ATM. Assuming they collect di ATM how you for do? See na only luck you get back to destination. Moving with ATM has it own risk because if the ATM lost for road there is no way again to survive in the way. As I even see di topic I was thinking that it is cryptocurrency related discussions but it is the opposite. I don lost plenty ATM cards. So I no dey carry 🏧 cards to walker ohh. Anytime when you dey go out make you just program yourself and pay your tp like though ATM dey help but the danger wey dey inside!!. If them steal your ATM then everything don go be that.









▄▄████████▄▄
▄▄████████████████▄▄
▄██
████████████████████▄
▄███
██████████████████████▄
▄████
███████████████████████▄
███████████████████████▄
█████████████████▄███████
████████████████▄███████▀
██████████▄▄███▄██████▀
████████▄████▄█████▀▀
██████▄██████████▀
███▄▄█████
███████▄
██▄██████████████
░▄██████████████▀
▄█████████████▀
████████████
███████████▀
███████▀▀
.
▄▄███████▄▄
▄███████████████▄
▄███████████████████▄
▄██████████
███████████
▄███████████████████████▄
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
▀█
██████████████████████▀
▀██
███████████████████▀
▀███████████████████▀
▀█████████
██████▀
▀▀███████▀▀
.
 ElonCoin.org 
.
████████▄▄███████▄▄
███████▄████████████▌
██████▐██▀███████▀▀██
███████████████████▐█▌
████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄▄▄▄▄
███▐███▀▄█▄█▀▀█▄█▄▀
███████████████████
█████████████▄████
█████████▀░▄▄▄▄▄
███████▄█▄░▀█▄▄░▀
███▄██▄▀███▄█████▄▀
▄██████▄▀███████▀
████████▄▀████▀
█████▄▄
.
"I could either watch it
happen or be a part of it"
▬▬▬▬▬
Mayor of ogba
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 294
Merit: 164


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile
December 11, 2023, 12:46:05 AM
 #6

Op, na better thing you talk like this. E good make we dey comot with an ATM card so that we fit help ourselves for some kind situation way we go find ourselves because if your phone off you no fit solve your financial challenges wey you no expect without your ATM card. For instance, if you comot without your ATM card and you mistakenly spoil something and the owner of the thing come tell you to pay for the thing, as you want to do a transfer your phone come off that moment if you no carry your ATM card along with you, you go find am hard to settle your problem. No matter how risky e dey to carry an ATM card dey waka, it is also important make we dey comot with our ATM card to  easily solve the problems wey we no expect say e go happen.

Samlucky O
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 280
Merit: 190


The great city of God 🔥


View Profile WWW
December 11, 2023, 01:49:07 AM
 #7

Op this matter we you bring here na legit matter. This thing just happened day before yesterday to my cousin brother wey visit us , him no carry ATM card from Lagos come. since na transfer him dey do. So him phone Don blind and for him to get money repair the phone Don be problem so I come advice am say as e don be like this say make we meet phone repearer wey be my friend say money dey the phone say if him change the screen, say we go do transfer from the phone. Say if we no do am say make him size the phone. So na that condition we Cary scale through. So to carry ATM gum body sometimes dey good, despite the disadvantages wey dey attached to am. After all nothing wey no get disadvantage. So make we no see am say to carryATM card na disadvantage or say e dey risky.

AVE5
Member
**
Online Online

Activity: 168
Merit: 39

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
December 11, 2023, 07:04:49 AM
Merited by hugeblack (1)
 #8

OP, don't you think situating of different ways on how one can get funded is a risk to reckless spendings exposure? By your topics tittle I was expecting you were to insight about diverse ways one can acquire funds definitely an income.
Well, if you feels you have enough money to spend, then you can always have an extra but if you know you are not up to it yet, then you have to minimize your costs and risk of extra expenditures.
If you know about the temptations to hodl your Bitcoin in a long period of time with the aim to acertain a certain goal of incomes, then you would understand the habitualities to resist alternatives surrounded in expenditures while enduring even at your most times of indeed to solve your financial problems.
Having a mobile alternative source of funds withdrawal and same going along with an ATM card is proportional to say that you are always ready to spend your money without a limited conciousness. That even, could instigate ones carelessness of loosing either one or all of your withdrawals materials because you would anyways say... Yes, I have others so even if any gets missing there is always an alternative but if you sticks by one source, then it enhances your security lines and carefulness at your endivoirs.
Too much of alternatives is mostly a loose guard.

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
Marykeller
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1064
Merit: 501



View Profile WWW
December 11, 2023, 04:00:06 PM
 #9

As the matter be so, no be all movement wey peso d carry em ATM waka. Em get some you go carry your ATM waka, and em get some you no go carry am waka, you keep am for house.

Talking about going out with an ATM all the time as you advice. you don think of a situation wia you were attack by thieves and they kukuma collect your phone and ATM at the same time? What will you then do? Why I ask you so, na because you address the matter like sae, going out with your phone and ATM go make you d as a safe side when you commot. You come forget sae, reverse go fit be the case. It's either your lost your phone or you lost your ATM or even both. Anyone wey enter inside thieves hand(phone or ATM), them go fit use am take money for your account  or buy something online. So no think sae going out with both go make peso d at a safe side all the time cos anyone wey lost, hackers go fit use am take money for their account.

To stay safe from this na to mind the kind place wey you d go. Whether em go d necessary to go with your phone and ATM. As for me no be every time I d go out with my phone and ATM. My phone is enough to run every transaction wey I wan run. But just in case my phone lost(never experience it before), bad as em bad, I put a phone call across for my parents(have my mums phone for head) to send me money for where I d through POS.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
sokani
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 532
Merit: 434


Top Crypto Casino


View Profile WWW
December 11, 2023, 04:41:46 PM
 #10

Anytime wey you dey commot for house make sure say you pray. Before you enter public transport, watch the people wey dey inside carefully, if you sense anything off, no enter. When you enter, if you be guy hold your phone for hand no put am for pockets because dem fit deep hand for your pocket collect am.

Also, e good to carry ATM with you but if you get plenty money for your account like millions of naira, keep the ATM card(s) for house. Get a particular ATM card wey you fit carry around and no load pass 50k for the account. Why I talk so na because you fit mistake enter one chance, especially for night, dem fit carry you go POS or ATM machine go drain your account. A friend of mine don enter taxi with her boyfriend, naso those men carry both of them go ATM machine go empty their accounts.

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
CASINO
.
SPORTS
.
RACING
OFFICIAL PARTNER OF
Argentina NT
CLOUD9
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
Hewlet
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 280
Merit: 114



View Profile
December 11, 2023, 05:34:31 PM
 #11

E get wetting I dey always observe this days from people. Many people dey like to comot without their ATM card for pocket. and some wey dere own don expire no dey even reason to request another one from bank, because them get mobile banking app for phone forgetting say emergency fit come up at any given time wey you go dey stranded while you get money for bank.

Make I take myself for example, e get the day I go pH go buy something. So along the line agbero snatch my phone from me unknowingly and everything dey inside the phone and I get ATM card with me. I been wan comot without ATM, but I just say make I carry am along. So as the phone lost I just use my ATM card to withdraw and continue with my activities plus my TP, if not how I for do am? Because even tp self don finish for my hand because of change of price on transportation. Maybe I for turn begger for street dey find TP because how to contact person for be problem. Expecialy when person no no dey close to bank.

So make we look into this matter, because some things wey dey common fit mess us up when we least expect. So wetting ona think about am?
this one just de like say na me you de talk to aswr!

I don fall my own hands plenty times for this matter no be play. I don de too used to using my mobile banking and for that reason since my atm expire, I never use atm again. I don get so many experiences when I don put myself in toght corner because network to de to access my app and I no de with cash at all.

E get one day I even used all my last cash pay tp enter one place hoping say I go withdraw money for their use buy something then still keep some for my transportation. To my greatest shock, as I each their ma him network comot for my phone and no way to withdraw money again oh! I waka around find network tire I no see shishi.

An better lesson I don lean so and I don de make am compulsory say I go always de with spare cash when ever I'm going out but I guess I still have to work on sorting out at least one atm for cases of emergency.

███████ ███████        R O L L B I T        CRYPTO'S MOST INNOVATIVE CASINO        [ PLAY NOW ]        ███████ ███████
//     TRADE RLB NOW!     //
███████ ███████ ███████            OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF SSC NAPOLI           ███████ ███████ ███████
DubemIfedigbo001
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 294
Merit: 229


Let love lead


View Profile WWW
December 11, 2023, 06:06:54 PM
 #12

You get luck say no be boys wey carry kala jam you, that small money wey you withdraw, you for no see ATM take collect am. Who still dey carry ATM waka for this day Nigeria. ATM has its own risks ooo, Even the POS wey you shook the card for, come withdraw dey very much risky cos boys dey clone card now, before you know wetin dey happen, them don drain your account. The best way of withdrawal now na to transfer to the POS agent, collect your money go peacefully.
In response to your question, you suppose carry one or two of your family members number off heart in case of any emergency. I have that of my elder sister and parents off heart, so in case of emergency, I'll simply borrow the POS person's phone, call them and funds will be sent across to my rescue. This your story is not in the least enough reason for me to even go and renew my cards that got expired cos there are much better alternatives to survive in such situations.

Miles2006
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 238
Merit: 149


Cashback 15%


View Profile
December 11, 2023, 07:21:53 PM
 #13

I never really understand your point, you dey try talk say make people carry ATM dey commot for safety purpose. The issue with ATM and mobile transfer dey ever since and non of them really dey helpful 100% but I still prefer mobile transfer from my experience, I don loss my card before and I gat do new card if you never loss your card before no mean say others never loss their ATM for occasion, e get one time wey kuda be get problem and people wey put money for kuda complain that season some people even cry for twitter say kuda go make them wash plate for restaurant.
This example wey you set I know person wey don face the same problem before, like if touts take your phone you can explain to the taxi driver or keke driver that one no mean say you turn to begger and some of them get understanding. I no really value the ATM or mobile transfer maybe because I never dey stranded, sometimes same mobile transfer no dey get networt but sometimes the problem dey come from the bank

Cryptomultiplier
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 770
Merit: 180


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
December 11, 2023, 08:22:57 PM
 #14

I don experience almost same kind of issue before, but for me that day I enter cab without knowing say money don finish for my hand.
It was very embarrassing because I got tell the cab driver to wait make I for collect money wey I go refund later from my favorite superstore.

After much talk, everybody reason watin I do as the correct thing to do, because na the quickest alternative at the moment.
Thank God for mobile banks like Opay, Palmpay and the likes,  even if regular offline banks fail, at least e good to get some small cash for these online banks incase of incassity.

Makus
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 215

Bitcoin!!


View Profile WWW
December 11, 2023, 10:12:47 PM
 #15

E get wetting I dey always observe this days from people. Many people dey like to comot without their ATM card for pocket. and some wey dere own don expire no dey even reason to request another one from bank, because them get mobile banking app for phone forgetting say emergency fit come up at any given time wey you go dey stranded while you get money for bank.

Make I take myself for example, e get the day I go pH go buy something. So along the line agbero snatch my phone from me unknowingly and everything dey inside the phone and I get ATM card with me. I been wan comot without ATM, but I just say make I carry am along. So as the phone lost I just use my ATM card to withdraw and continue with my activities plus my TP, if not how I for do am? Because even tp self don finish for my hand because of change of price on transportation. Maybe I for turn begger for street dey find TP because how to contact person for be problem. Expecialy when person no no dey close to bank.

So make we look into this matter, because some things wey dey common fit mess us up when we least expect. So wetting ona think about am?

As I dey so, I dey hardly carry my ATM card waka for street oo, forget say ATM card fit save you for time of emergency, e fit still ruin your entire life, just imaging the example wey you say agboro pick your phone when you nor know. And you no say some persons dey like to put their ATM card for the back of their phones, and person luckily pick your phone with that ATM for inside e mean say, e go just wipe everything  wey dey your account. Forget about ATM pin, people dey run am on a daily base,Dem go just do, request for otp and from there your funds go dey burn go. so even as we dey go outside with both out phone and ATM cards make we still shine out eye make Dem for no use us do escape goat. So avoid keeping your ATM card for the back of your phone.
teamsherry
Member
**
Offline Offline

Activity: 168
Merit: 46

Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile
December 12, 2023, 03:38:56 AM
Merited by hugeblack (1)
 #16

In this case it is one one choice cause oo it sha depends on the movement cause you can carry it and still lost it or maybe in case of Emergency but what if there is no Network that why opay is fast rising today .my was in school the guy I gave my phone said he kept it and he don’t know how the phone lost I was sharp enough to block my UBA and my Gt ATM was with me I went to  4 different POS no network and I went to school other banks Cus no Gt the que and others after explaining they allow me to transfer the money to other acc but unfortunately the money was wiped. So I can still carry ATM and it still looks useless sha it depends on the circumstances

▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
PLINKO    |7| SLOTS     (+) ROULETTE    ▼ BIT SPINBITVESTPLAY or INVEST ║ ✔ Rainbot  ✔ Happy Hours  ✔ Faucet
▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
Uhwuchukwu53
Member
**
Online Online

Activity: 196
Merit: 25

★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest


View Profile
December 12, 2023, 06:23:14 AM
 #17

In this case it is one one choice cause oo it sha depends on the movement cause you can carry it and still lost it or maybe in case of Emergency but what if there is no Network that why opay is fast rising today .my was in school the guy I gave my phone said he kept it and he don’t know how the phone lost I was sharp enough to block my UBA and my Gt ATM was with me I went to  4 different POS no network and I went to school other banks Cus no Gt the que and others after explaining they allow me to transfer the money to other acc but unfortunately the money was wiped. So I can still carry ATM and it still looks useless sha it depends on the circumstances

This case of going out with ATM for me is necessary I n most cases over carrying of ATM card has lead to many loosing their card sometime become a security treat as one can be use to withdraw money using the pin in the card. There is one thing about carrying ATM card for any movement one is making there must be proper arrangements because situation where u are going to rural area where you hardly find bank or POS operator is the same thing as no carrying it, major reason why some avoid Carry is the fear of loss because many do loss ATM I have move some street some days see ATM card without damage and u know is losses that occurred I also observed that the more you carry ATM the more it damage easily as most people put it in picket containing their keys and others metallic object causing it to malfunction most time some days leading to damaging.

▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
PLINKO    |7| SLOTS     (+) ROULETTE    ▼ BIT SPINBITVESTPLAY or INVEST ║ ✔ Rainbot  ✔ Happy Hours  ✔ Faucet
▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
Y3shot
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 588
Merit: 164


Bitcoin👌 or nothing


View Profile
December 12, 2023, 09:13:51 AM
 #18

E depends where you dey go, if going to a place where money will be spent it is good to go along with ATM because sometimes the amount of cash that will have may not be enough or using the mobile app which network can be bad at the moment.  If their is an ATM card I think their is a need to always go with because it can serve as alternative when the other means are not working because it is very frustrating when their is no way to pay for service.

Gozie51
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2478
Merit: 621


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
December 12, 2023, 12:53:27 PM
 #19


I am careful with my phone. Only what will take the phone from me would be those that will threaten me with weapon.

More like it and that is the first step towards safety. If we no dey careless about the way we handle our phones in public then na we cause am in the first place. Like you talk, na weapon go suppose make someone lose their phone. Just imagine somebody go say phone fall off and dey don't know about it or dat dem get up from motor and forget their phone  Grin

Well for the ATM stuff, omo me I no dey go out with ATM oo. I dey try move during the day and dey careful. Night movement be d time wey all those attack dey happen.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Jenwi
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 28
Merit: 2


View Profile
December 14, 2023, 09:05:16 PM
 #20

To get alternative to our funds good o, but know say the number of alternatives wey u get na the same number of risk follow. For me o I for like keep my ATM card somewhere safe for house then incase them tief my phone I go find  way reach somebody to help me withdraw all my funds for safety. Secondly if fraudsters hand reach ur card, dem go wipe Ur account before bank customer care go wan answer Ur call nay make e no good to carry am waka when u no wan use am.
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!