Bitcoin Forum
May 24, 2024, 03:52:03 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Our savings nai save us  (Read 80 times)
Barikui1 (OP)
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 210
Merit: 147



View Profile
December 13, 2023, 10:53:08 PM
 #1

My country people I dy greet everybody, e get one matter wey dy happen for we country naija now concerning our savings.

Normally when we save na to use am do one thing or the other wey we don plan since tey tey, but due to hunger wey dy the land now,
na dat savings nai dey save us now from hunger, because e no easy because of the high cost of living.

To chop for the country now no easy, na our savings nai dey save us now, some families to see food chop twice in a day na war,
how una see this matter?

Churchillvv
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 406
Merit: 177


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
December 13, 2023, 11:02:29 PM
 #2

My country people I dy greet everybody, e get one matter wey dy happen for we country naija now concerning our savings.

Normally when we save na to use am do one thing or the other wey we don plan since tey tey, but due to hunger wey dy the land now,
na dat savings nai dey save us now from hunger, because e no easy because of the high cost of living.

To chop for the country now no easy, na our savings nai dey save us now, some families to see food chop twice in a day na war,
how una see this matter?
The title of the thread just dey give me joy  Smiley

Na true say things don hard that one no be weytin we need to deliberate on again because e touch everybody one wey or the other.

People now dey save for their life's make them no suffer for future but in everything if you dey suffer person dey enjoy for somewhere. As the savings of the average Nigerians dey save them people we dey save for their 4th generation dey too.

Tuclikk
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 74
Merit: 3


View Profile
December 13, 2023, 11:48:47 PM
 #3

My country people I dy greet everybody, e get one matter wey dy happen for we country naija now concerning our savings.

Normally when we save na to use am do one thing or the other wey we don plan since tey tey, but due to hunger wey dy the land now,
na dat savings nai dey save us now from hunger, because e no easy because of the high cost of living.

To chop for the country now no easy, na our savings nai dey save us now, some families to see food chop twice in a day na war,
how una see this matter?


Yeah savings dea help sometime in case of something wea go come board something wey be say you no expect ahm but true true e dea save. but e good may person dea invest oo even na small business wey go dey bring smo smo shi shi as u said hunger much for this country even almajiris dea no dey see food chop, naso one of my neighbour if almajiri nock his gate e go answer ask ham hafa you get make you pour favour.

The title of the thread just dey give me joy  Smiley
People now dey save for their life's make them no suffer for future but in everything if you dey suffer person dey enjoy for somewhere. As the savings of the average Nigerians dey save them people we dey save for their 4th generation dey too.
[/quote]

Op those kind people don know wey their leg reach you know say even the savings are of different types local savings dey v.i.ps own dey e.t.c that of the v.i.p na them dea save for their 4th to even 7th generation dem go see chop.
Makus
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 336
Merit: 237

Bitcoin!!


View Profile WWW
December 14, 2023, 04:43:01 AM
 #4

My brother no be small thing oo, the way things take cost anywhere you go Dem dey talk about dollar increase, but the no get time wattin we wan do because this na because of bad economy wey we get.i know of person wey been dey save to buy car but now, e don dey use e car money for ake dey feed em family, life no easy again, forget say no matter how things increase we go still survive, e nor easy to survive this period. We dey feel the pain as we dey spend, no be ones or twice wey I don carry savings money take buy food chop, as the country hard so person no come dey see work like that again. I just dey pray make God help us because e be like say for this country to move forward e go hard well well.
Hewlet
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 294
Merit: 120



View Profile
December 14, 2023, 05:02:17 AM
 #5

My country people I dy greet everybody, e get one matter wey dy happen for we country naija now concerning our savings.

Normally when we save na to use am do one thing or the other wey we don plan since tey tey, but due to hunger wey dy the land now,
na dat savings nai dey save us now from hunger, because e no easy because of the high cost of living.

To chop for the country now no easy, na our savings nai dey save us now, some families to see food chop twice in a day na war,
how una see this matter?
if you even try get savings when go fit save you for hard time your own good na. E get some people when no de even fit save because of the kind of work when dem de do.

Saving money is a very good habit that everyone  should practice especially in a country like ours that experiences some different form of hardship every year. Even if your primary purpose of saving is to start up a business or upgrade your life,.
 it is better to borrow from your savings than to borrow from an external source.   

███████ ███████        R O L L B I T        CRYPTO'S MOST INNOVATIVE CASINO        [ PLAY NOW ]        ███████ ███████
//     TRADE RLB NOW!     //
███████ ███████ ███████            OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF SSC NAPOLI           ███████ ███████ ███████
Justbillywitt
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 252
Merit: 215



View Profile
December 14, 2023, 08:21:12 AM
 #6

Normally it is best to save money because things do change from time to time. A person that doesn't have the habbit of saving will run into problem. But with the way things dey go for the country I wonder what will happen if our savings get exhausted. So here is my little advise, if the money you saved is big enough, you can take some part and start up something. Even if na recharge card business or pos business so that something can be coming in because any money wey nothing dey add will one day finish, and what will happen when this money finish? So instead of just using your savings to dey eat am on daily basis, just look for small business and start with it. Then you can be eating part of the profit you will be getting, while your capital will remain. This way you will be guaranteed that your money will stay with you for a long time.

I_Anime
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 392
Merit: 167



View Profile
December 14, 2023, 09:30:10 AM
 #7

Omo nor b small thing Ohhh the way things just dey cost the day pure water hit 30 naira for one nah that day I know Shey things don cast me nor wan even talk about fuel own, even food stuff and even luxury goods. For most people to eat three square meal nah Wahala now oo. Nor b only saving you need seff you might save now things go rise that money wey u save nor go con get better value this time around nah to double hustling and to dey invest some of that money you dey save. You fit Btc keep or even buy land many sharp investments dey so that you can keep up with the wey things dey cost for this contri.

Antotena
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 364
Merit: 295



View Profile
December 14, 2023, 01:46:56 PM
 #8

My country people I dy greet everybody, e get one matter wey dy happen for we country naija now concerning our savings.

Normally when we save na to use am do one thing or the other wey we don plan since tey tey, but due to hunger wey dy the land now,
na dat savings nai dey save us now from hunger, because e no easy because of the high cost of living.

To chop for the country now no easy, na our savings nai dey save us now, some families to see food chop twice in a day na war,
how una see this matter?


It's not even about the hunger. Have you gone to the market to buy an item, price it and then after making arrangements here and there, put the money together to get the item only to be shock that the price has increased? That happened to me when I want to buy Air conditioner about 2 months ago, I went to my customer to price one because I already had some in the house, wanted additional one and he gave me the price and a week a go, I went back to get it and I was shocked that it has increased so high but I sat down and do reason how the economy has been moving, I wasn't surprised at all because how do we expect things not to go up when our purchasing power is literally dying everyday.

If you want to survive this economy and hardship, find extra way to monetize your time and have extra source of income because the way things are going, we may even go harder because I'm not sure if this government is prepared before assuming the office, they haven't show anything of their 6 months in office, just complain and complain and nothing good to show the public.  Embarrassed

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
Jegileman
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 350
Merit: 184



View Profile
December 14, 2023, 02:16:16 PM
 #9

My country people I dy greet everybody, e get one matter wey dy happen for we country naija now concerning our savings.

Normally when we save na to use am do one thing or the other wey we don plan since tey tey, but due to hunger wey dy the land now,
na dat savings nai dey save us now from hunger, because e no easy because of the high cost of living.

To chop for the country now no easy, na our savings nai dey save us now, some families to see food chop twice in a day na war,
how una see this matter?

Na true you dey yarn OP but to think of saving in the first instance, you suppose don chop belleful before you think of am. You no fit dey do investment on empty stomach, e no make sense and e look very foolish to do dat unless you don’t value your wellbeing more than d savings you want to keep.

As d cost of living don high now, price of goods even goods skyrocketing, e no go be bad idea if you stock up plenty food for house. The cost of lining an him don dey kill the living already, dis no be small matter for naija now like dis. E go better make I no save money and to dey see food chop everyday than me to depend on any savings in the future.


Gozie51
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2492
Merit: 624


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
December 14, 2023, 03:35:42 PM
 #10


Normally when we save na to use am do one thing or the other wey we don plan since tey tey, but due to hunger wey dy the land now,
na dat savings nai dey save us now from hunger, because e no easy because of the high cost of living.


But if you don chop wetin you don save finish, wetin again you go chop? Nothing na. How much you even save self wey you no go chop finish within months that is if you be a single person. So no be saving help you oo, na say you get wetin dey still bring money for you wey you dey even see the one wey you go dey take talk of savings.

Savings without investment my brother na zero idea. If you keep money for bank na inflation go chop am finish. Na investment be the key.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Y3shot
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 602
Merit: 171

Bitcoin👌 or nothing


View Profile
December 14, 2023, 04:48:10 PM
 #11

With the way things be e dey very good make man dey very calculative on how e dey spend, this na the time wey the price of things dey very expensive , e no dey good make man dey spend money anyhow because e go affect savings and when money is needed person go just dey stranded. Planning to keep money is a good habit people needs to learn because e no make sense now wey things dey very expensive make people dey depend in taking loan to solve problems.
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!