Bitcoin Forum
May 05, 2024, 05:28:33 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1] 2 »  All
  Print  
Author Topic: Reason we must do more to be earning in dollars  (Read 343 times)
Barikui1 (OP)
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 196
Merit: 123



View Profile
December 19, 2023, 07:22:27 AM
 #1

Good morning my country people, how ona dy, hope you all slept well.

As we dey this country so we dey see how tins dey go, how inflation don take over the price of everything for we country, in this situation we find our self, I just want us, make we stop to dey complain and stop feeling pity for our selves and look for way forward, and that way na  how we fit dey earn in dollars, because if we look at price of dollar now, e really make sense say we fit use am fight inflation.

Loook am from this angle now, if 100 dollars dey fit pay ur bills before, e go still pay all your bills today because before 100 dollars na 75k, but now na120k plus.
So my country people, anything or business wey we know say we go fit do in dollars, wey go make us earn in dollars, abeg make we do am, as long as no be wuruwuru or wayo make we try do am to lighten our burden.


1714886913
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714886913

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714886913
Reply with quote  #2

1714886913
Report to moderator
1714886913
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714886913

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714886913
Reply with quote  #2

1714886913
Report to moderator
1714886913
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714886913

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714886913
Reply with quote  #2

1714886913
Report to moderator
"In a nutshell, the network works like a distributed timestamp server, stamping the first transaction to spend a coin. It takes advantage of the nature of information being easy to spread but hard to stifle." -- Satoshi
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714886913
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714886913

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714886913
Reply with quote  #2

1714886913
Report to moderator
1714886913
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714886913

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714886913
Reply with quote  #2

1714886913
Report to moderator
1714886913
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714886913

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714886913
Reply with quote  #2

1714886913
Report to moderator
Makus
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 215

Bitcoin!!


View Profile WWW
December 19, 2023, 09:34:55 AM
 #2

My brother this inflation matter no be small oo, I fit even bet you say people wey dey earn in dollar sef dey complain for this same inflation, because as dollar increase na so price of things just dey increase anyhow even things wey we dey produce for we country locally sef dey increase price anyhow. And if e nor take time weda you dey earn in dollar sef, the money no go still reach you because Dem no go increase your salary na only the dollar to naira rate naim just dey increase. Above all wattin I mean na be say as dollar dey increase na so price still take dey increase respectively, so nothing change, just that person wey dey earn in dollar go complain less than person wey dey earn in naira. Fact be say complain must still dey, no get me wrong dollar better pass naira like this oo.
teamsherry
Member
**
Offline Offline

Activity: 168
Merit: 46

Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile
December 19, 2023, 02:30:26 PM
 #3

Omo it true this Economy is extremely bad and the government are not doing anything. Just imagine $1 is  bigger than our #1000 highest Nigeria currency too shameful.To earn In dollars is nice but not everyone has idea on how to earn in dollar and a lot of scammer’s discouraged some people about this online work

▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
PLINKO    |7| SLOTS     (+) ROULETTE    ▼ BIT SPINBITVESTPLAY or INVEST ║ ✔ Rainbot  ✔ Happy Hours  ✔ Faucet
▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
Kelward
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 392
Merit: 238


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
December 19, 2023, 06:11:24 PM
 #4

Good morning my country people, how ona dy, hope you all slept well.

As we dey this country so we dey see how tins dey go, how inflation don take over the price of everything for we country, in this situation we find our self, I just want us, make we stop to dey complain and stop feeling pity for our selves and look for way forward, and that way na  how we fit dey earn in dollars, because if we look at price of dollar now, e really make sense say we fit use am fight inflation.

Loook am from this angle now, if 100 dollars dey fit pay ur bills before, e go still pay all your bills today because before 100 dollars na 75k, but now na120k plus.
So my country people, anything or business wey we know say we go fit do in dollars, wey go make us earn in dollars, abeg make we do am, as long as no be wuruwuru or wayo make we try do am to lighten our burden.



Na true you talk, because dollar currency de stable, e no be like naira wey de fast turn to shitcurrency, comon to buy live chicken for dis season now na 15k, a bag of rice now na about 60k, I weep for naira matter. E de better to earn for dollars, but di question be say how many companies fit to afford to pay you with dollar rate for inside Nigeria? Except for expertriates and very few foreign companies like dis forum campaigns wey de reward members with dollar payments, di rest of di county na naira payments. Di worst be say as naira de devalue na so price of every commodity for market de add money, even wen dem add money for your income, di purchasing power no go fit to add value for you. Na only God, go help us for dis obodo Nigeria.

Samlucky O
Full Member
***
Online Online

Activity: 280
Merit: 191


The great city of God 🔥


View Profile WWW
December 19, 2023, 08:51:06 PM
 #5

Good morning my country people, how ona dy, hope you all slept well.

As we dey this country so we dey see how tins dey go, how inflation don take over the price of everything for we country, in this situation we find our self, I just want us, make we stop to dey complain and stop feeling pity for our selves and look for way forward, and that way na  how we fit dey earn in dollars, because if we look at price of dollar now, e really make sense say we fit use am fight inflation.

Loook am from this angle now, if 100 dollars dey fit pay ur bills before, e go still pay all your bills today because before 100 dollars na 75k, but now na120k plus.
So my country people, anything or business wey we know say we go fit do in dollars, wey go make us earn in dollars, abeg make we do am, as long as no be wuruwuru or wayo make we try do am to lighten our burden.


I think to invest for bitcoin na em be the best option especially taking advantage of the fall in price of bitcoin. Like as e dey red like this. So that before w go climb $44k you Don make money in dollars.  

Even say you buy USDT you go still make profit. Just like when $1 been dey cost #600, you come buy am like $1k own, as inflation they rise like this, you they recover your money for usdt. For example 600*1000=#600k then by now if you convert am, you go. Make like 1212*1000=#1.2million no be profit be that?

Stable090
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 630
Merit: 420



View Profile WWW
December 19, 2023, 09:38:54 PM
 #6


For dis country things no easy, small money no dey fit do anything again and to come get money come hard pass before and even if you get the money finish e no come get value again, before you know money don finish.

Loook am from this angle now, if 100 dollars dey fit pay ur bills before, e go still pay all your bills today because before 100 dollars na 75k, but now na120k plus.
So my country people, anything or business wey we know say we go fit do in dollars, wey go make us earn in dollars, abeg make we do am, as long as no be wuruwuru or wayo make we try do am to lighten our burden.
Dis one wey our naira no get value again, naira just dey drop value on a daily basis, and na Wetin make things dey more expensive, and the most annoying part be say people wey be civil servants, there salary no dey increase, prices of things dey go up and salary dey stable for one place, if you wan even hold money for long term the best thing na to convert am to dollar and hold it.

Just as you said if you wan make money the best wey to make money na in dollar, because even as price of things dey increase, if you convert the dollar wey u dey receive to naira, then your money go dey increase also, but we know say e dey difficult to make money in dollar, no be everybody get d opportunity.

███████████████████████████████▀▀▀▀
███████████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀█▀█▀▀▀▀▀█████████
███▄▀▀▀   ▄▄▄▄   ▄▄▄▄   ▀▀▀▄███
███████▀▀▀████▌ ▐████▀▀▀███████
█████▀███▀█▀██▌ ▐██▀█▀███▀█████
███████▀▄▀▄███▌ ▐███▄▀▄▀███████
█████▄██▄██▄██   ██▄██▄██▄█████
███████▄▄▄████   ████▄▄▄███████
██████████▀▀▀▀   ▀▀▀▀██████████
██████████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
TRUST DICE
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
█▀▀▀











█▄▄▄
#1 RATED CRYPTO
CASINO IN THE WORLD
██ ██ ██ ██ █Trustpilot
▀▀▀█











▄▄▄█
▄█████████████████████████████
██████████████████▀▀█████▀▀████
█████████████████▀█████████▀███
██████████████████████████████
███████████████████████████▄███
█████████████████████████▄▄████
███████████████████████████████
█████████████░░░███████████████
███████████░░░█████████████████
█████████░░████████████████████
█████░░░██████████████████████
███░░█████████████████████████
▀░░░█████████████████████████▀
█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
Youngkhngdiddy
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 201



View Profile
December 20, 2023, 09:25:41 PM
Last edit: December 20, 2023, 11:27:10 PM by Youngkhngdiddy
 #7

Good morning my country people, how ona dy, hope you all slept well.

As we dey this country so we dey see how tins dey go, how inflation don take over the price of everything for we country, in this situation we find our self, I just want us, make we stop to dey complain and stop feeling pity for our selves and look for way forward, and that way na  how we fit dey earn in dollars, because if we look at price of dollar now, e really make sense say we fit use am fight inflation.

Loook am from this angle now, if 100 dollars dey fit pay ur bills before, e go still pay all your bills today because before 100 dollars na 75k, but now na120k plus.
So my country people, anything or business wey we know say we go fit do in dollars, wey go make us earn in dollars, abeg make we do am, as long as no be wuruwuru or wayo make we try do am to lighten our burden.


  As things day go for our country, the best way to beat the economy crisis na to day earn for dollars, as dollar day go up like this our naira no even get level for him side, na why e day be like sey our one million no day get weight again. Na why I day always tell my people say, instead make them day save their naira for bank rather make them save am for dollar way be say as ee day rise you go see some gains instead. Same applies goes to earning in dollars. To enjoy your self well for this country you go need get at least 2 to 3 streams of income or either you earn in dollars.
   One thing way I like about we Nigerians be say, we day always find way to beat whatever they throw at us.. We get plenty intelligent and hard working youth, against all odds we still day fly. And we day always turn predicament into opportunity. I know say no be everybody go get jobs wey go day pay for dollars, at least make we try day save up for dollars instead of the naira way no day add any value at all.
I_Anime
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 378
Merit: 157



View Profile
December 20, 2023, 09:36:17 PM
 #8

Yeah this something that's both bad and good, while I say bad as the price of dollars dey increase nah naira dey loss value and know Shey our contri like to dey import goods. Now wey dollars don rise the goods cost for our contri go still rise putting most pipo in starvation but e good for us crypto enthusiasts wey still dey earn in dollars. Una remember when dollars nah just in the range of 730 early this year that time you go buy 500k tey buy $684.93 but now wey the price dey in the range of 1200 something 500k naira for dollar con dey around the range of $416.66. So just keep trying to earn in dolls.

Philpsticks
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 44
Merit: 1


View Profile
December 21, 2023, 12:04:18 AM
 #9

I really like that part wey you say make we stop dy complain see ba nigeria people really like make dem they talk about things without taking action na so they complain about fuel as Tinubu say even if we protest e no go still do anything everybody lockup up till date all they do is complain and no be good idea at all e go better make we try find ways to earn so we no go dy complain yes earning in dollar sweet but yet things get expensive here in our country I feel say even person way dy earn in dollar and naira go still complain no matter wat.
iBaba
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 392
Merit: 236


Bitcoin in Niger State💯


View Profile WWW
December 21, 2023, 04:04:19 AM
 #10

I no fit explain how things they turn to for this our own country today. And I no go fit imagine how them go turn to in the next couple of years to come because the way the inflation of this country take rise this time around is absolutely unprecedented and utterly displeasing.

How on earth will a country like Nigeria which is endowed with a lot of natural and mineral resources be suffering from perpetual economic downturn for so long and measures have not been put in place to resolve this situation rather it is rising by the day. I they really wonder how people still they fit chop for this hot season because of the high inflation of the country's economy right now.

The commodities, standard of living, the currency and other natural resources we have are becoming more inflated by the day and you wonder what exactly is wrong with Nigerian leaders at this point in time. If you say you're remeding the deep rot in the financial sector and system of the government ,highly alternatives must be created alongside to cushion the effects of the situation for the citizens. You should not wait until half your population is gone to look for a lasting solution not when we are living in a 21st century world today.

Something needs to be done about this critical situation?

Mayor of ogba
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 294
Merit: 169


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile
December 21, 2023, 08:38:54 AM
 #11

Good morning my country people, how ona dy, hope you all slept well.

As we dey this country so we dey see how tins dey go, how inflation don take over the price of everything for we country, in this situation we find our self, I just want us, make we stop to dey complain and stop feeling pity for our selves and look for way forward, and that way na  how we fit dey earn in dollars, because if we look at price of dollar now, e really make sense say we fit use am fight inflation.

Loook am from this angle now, if 100 dollars dey fit pay ur bills before, e go still pay all your bills today because before 100 dollars na 75k, but now na120k plus.
So my country people, anything or business wey we know say we go fit do in dollars, wey go make us earn in dollars, abeg make we do am, as long as no be wuruwuru or wayo make we try do am to lighten our burden.


Op na man wey no get worries naim no go complain o, as far as you dey for Naija you go complain whether you get money or not. So many people don park their motors for Naija as fuel price don dey high. To make $1 online is not easy or to see a platform to make a dollar hard too, even if you make the dollar it won't last because of how things don triple price for the market. For now, the way things don be $100 no go fit pay your bills because you go get family members wey go dey demand money from you based on say you they try make money for dollar. Even in America self, people still dey complain of high inflation, and the purchasing power of the dollar don also reduced for America because of inflation.

KupaCrypto
Member
**
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 26


View Profile
January 16, 2024, 08:47:56 AM
 #12

Good morning my country people, how ona dy, hope you all slept well.

As we dey this country so we dey see how tins dey go, how inflation don take over the price of everything for we country, in this situation we find our self, I just want us, make we stop to dey complain and stop feeling pity for our selves and look for way forward, and that way na  how we fit dey earn in dollars, because if we look at price of dollar now, e really make sense say we fit use am fight inflation.

Loook am from this angle now, if 100 dollars dey fit pay ur bills before, e go still pay all your bills today because before 100 dollars na 75k, but now na120k plus.
So my country people, anything or business wey we know say we go fit do in dollars, wey go make us earn in dollars, abeg make we do am, as long as no be wuruwuru or wayo make we try do am to lighten our burden.


Di exchange rate between dollar and naira fit get big effect for di amount of money wey you dey earn. For example, if you dey earn $1,000 and di exchange rate na 1 USD = 400 NGN, you go earn 400,000 NGN. But if di exchange rate change to 1 USD = 500 NGN, your earnings go worth 500,000 NGN, wey be 25% increase.
Di purchasing power of dollar dey generally higher pass naira own. E mean say di same amount of money for dollar fit buy more goods and services pass di same amount of money for naira.
Gozie51
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2478
Merit: 622


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
January 16, 2024, 09:20:29 AM
 #13

Water don pass garri na im be wetin naija people dey face. My brother if you dey dis country and you no dey earn any foreign exchange or currency hmmm... Na dat one be say na better suffer d person dey because even countries for Africa don over take naija currency. Codevior currency self pass naija naira and that is why naija people dey enter there now and other West Africa countries. The jakpa self no be about going to Europe or America but to enter African countries self make sense, if you dey for codevior dey hussle you no get problem just keep to their rules like no indecent dressing, their electricity no steady.

Nigerian government no dey serious, any body wey enter government go want carry his or her own so how the country go better. See Beta Edu wey be the current fraud wey dey onboard with 585 million naira. Na so dem dey take build economy? No.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
SmartCharpa
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 434
Merit: 259



View Profile
January 17, 2024, 08:55:07 AM
Merited by hugeblack (2)
 #14

Good morning my country people, how ona dy, hope you all slept well.

As we dey this country so we dey see how tins dey go, how inflation don take over the price of everything for we country, in this situation we find our self, I just want us, make we stop to dey complain and stop feeling pity for our selves and look for way forward, and that way na  how we fit dey earn in dollars, because if we look at price of dollar now, e really make sense say we fit use am fight inflation.

Loook am from this angle now, if 100 dollars dey fit pay ur bills before, e go still pay all your bills today because before 100 dollars na 75k, but now na120k plus.
So my country people, anything or business wey we know say we go fit do in dollars, wey go make us earn in dollars, abeg make we do am, as long as no be wuruwuru or wayo make we try do am to lighten our burden.

The cost of living no be small at all, we should not put how this country matter take they go for mind, make we no let that one discouraging us from doing something benefit to ourselves, because as things they cost, economy they continue to get hard make we no let that one to kill us, we should really try and pity ourselves, what are we going to do and survive in this hard economy, as naira no even get value again, imagine that person they collect 30k monthly salary, as the price of goods have increase like this how can 30k be enough to even buy foods stuff except the person no dey chop. To earn in dollar isn't not a bad thing, but as you find it easy to earn no be so e go be for the some people.

Nigerian government no dey serious, any body wey enter government go want carry his or her own so how the country go better.

Normally na so the thing be, if anybody enter government, they will first steal their own before they should remember us, but i no blame them because even though we are the one, na waiting we sef go do be that, so i no see the reason why this country go take better again, let just do our own and leave the rest wey no concern us.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
CryptopreneurBrainboss
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2254
Merit: 4152


eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.


View Profile WWW
January 18, 2024, 09:18:52 AM
 #15

As we dey this country so we dey see how tins dey go, how inflation don take over the price of everything for we country, in this situation we find our self, I just want us, make we stop to dey complain and stop feeling pity for our selves and look for way forward, and that way na  how we fit dey earn in dollars, because if we look at price of dollar now, e really make sense say we fit use am fight inflation.

Complaining will never solve our problems, the government no get us for mine anymore, na their pockets wey dem get for mine so we supposed take matters into our own hands and help ourselves comot for this rat race wey we dey so. Hustle, hustle dey pay make person no deceive you. As you dey hustle dey plan how you wan take use your hustle make you more money make you no go dey think say only one hustle go fit help you dey successful. Unless you dey the oil companies dem or the big banks and firms dem wey go dey pay you better money for all his inflation not to dey worry you but still you needs earn in dollars and the best way to dat one na through Bitcoin investment.

Quote
Look am from this angle now, if 100 dollars dey fit pay ur bills before, e go still pay all your bills today because before 100 dollars na 75k, but now na120k plus.

If you invest with Bitcoin you dey earn in two ways. To begin with you dun secure your money be that as when Naira dey lose value, your own money dey appreciate and dollars increasing go dey favour you because anytime wey you wan cashout na the dollar price for that day wey you go use and we know say for this country na continue dollars increase wey dey happen. You no need to find job wey dey pay in dollars as far as you get comfortable job, you fit just dey invest in Bitcoin or other dollars investment wey dey and dem legit so you go dey double your wealth and also secure your wealth at the same time.

█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
Y3shot
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 588
Merit: 164


Bitcoin👌 or nothing


View Profile
January 18, 2024, 09:41:05 AM
 #16

The inflation is really killing,  and one of the worse thing about the dollar increase when the price of dollar falls the price of goods and services that has been increased still remains the same instead of it to come down too since dollar price has also fall. I think their is no need for complaining about the inflation rate instead instead it is better to look for alternatives in which one can earn in dollars or to get another source of in which one can be able to pay bills without any stress.

Richbased
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 294
Merit: 161



View Profile WWW
January 18, 2024, 03:10:48 PM
 #17

Earning in dollars and not earning in dollars all are almost the same thing because even if you dey earn in dollars and the price of naira against dollars come high don't you know that the prices of goods and commodities in the market will also skyrocket? Then when you want to buy stuffs in the market na dollars wey you go take buy am? Our problem is not about earning in dollars but in the high cost of living because almost every thing in this country from food stuffs, petrol, house rents, school fees, electricity bill and so on are very high, so as you dey earn for dollars dey happy make you know say you go come back come buy things in the country at a very costly price too so the difference no too much like that but any how wey e be, earning in dollars is also very good.

Jegileman
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 336
Merit: 170



View Profile
January 18, 2024, 06:43:33 PM
 #18

Inflation is the biggest enemy of today’s economy. Those that are earning in dollars are the ones that are enjoying this economy the more. I just imagined the minimum wage in the country and how one can make that amount by doing some task online and get paid for it. With online work, you can earn as much as the minimum wage of a Nigerian on a weekly basis. It doesn’t mean that those that are earning in dollars won’t be affected bu the inflation but it will be experienced by them minimally than those they earn in Naira.

If I earn in dollars and buy a certain item for N200 when the dollar price to a Naira was $750, with inflation and the rise in Naira to dollar price, if that same item now cost N250, and dollar price to a Naira is $1000, that means the inflation didn’t affect the person earning in dollar since he’ll receive more when he converts to Naira and that item will still be valued at the same price it was before when you compare them. Those that earn in Naira feel the pain of the inflation more, so there’s a need to look for a source of income in dollar to compensate your expenditures.

Kliss
Member
**
Offline Offline

Activity: 140
Merit: 14


View Profile
January 18, 2024, 08:46:02 PM
 #19

My brother, dat na one of de ways. Way many Nigerian youths, go take dey get and earn big money when you don convert to Naira, Naira no get value example if you dey get $50 every week you go see say you go live well for Naija. Especially if U dey live for Nigeria dey earn in dollars ee better pass government work. Check am na our minimum wage na #30k which ee no reach $30, as graduate dem go pay u #100k - #120k per month. If you get better hustle online dey earn in dollars graduate sef no go see wetin you go dey collect every week or monthly.
    
                     Major Reasons To Earn In Dollar

1. No job : as we all no say work no dey this country, so na to engage Tech, and other meaningful skills way go make you dey work with foreigners to earn in Dollar.

2. Inflation - we all see as how the rate of things take dey cost for our country even locally made products way supposed  to buy cheap e.g palm oil, garri, fish, broom etc sef  dey cost  , foreign ones sef con  dey very high so if wetin U dey earn no big ee go affect your living.

3. Cost of living -  house rent, transport, healthcare building materials, clothing ee dey increase every day by day. So e good to earn wetin go fit cover this expenses.

4. Value of Naira (#) - we all know say Naira dey very weak, so if U get work wey dey pay U in pounds (£), euro (€) and dollar ($) and U convert am to Our Naira de money go plenty.

5. Earn Better - if you get job wey dey pay U in Dollar you go definitely smile for this Naija.

This na reasons wey person need to do more so that make person fit earn in dollar to live better for Nigeria, other many reasons still fool.

camilocollin6
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 23
Merit: 0


View Profile
January 19, 2024, 04:39:50 AM
 #20

Good morning my country people, how ona dy, hope you all slept well.

As we dey this country so we dey see how tins dey go, how inflation don take over the price of everything for we country, in this situation we find our self, I just want us, make we stop to dey complain and stop feeling pity for our selves and look for way forward, and that way na  how we fit dey earn in dollars, because if we look at price of dollar now, e really make sense say we fit use am fight inflation.

Loook am from this angle now, if 100 dollars dey fit pay ur bills before, e go still pay all your bills today because before 100 dollars na 75k, but now na120k plus.
So my country people, anything or business wey we know say we go fit do in dollars, wey go make us earn in dollars, abeg make we do am, as long as no be wuruwuru or wayo make we try do am to lighten our burden.


Earning money for dollars fit no be complete solution to these wahala. E no dey easy to run family as papa for this current matter. The way wey prices dey go up, dollar wahala, and lack of work don make daily life tough well-well. For this kind situation, wetin common people fit do?

For my mind, some things fit dey wey we Niger people fit do, and the rest, government and Niger people fit join hand do am together. For example, if government fit make law say make import and export transactions dey happen with Naira instead of dollars to reduce wahala with prices, and them fit also create jobs for Nigerians to fight unemployment, e fit help the situation. E fit be one way wey fit bring solution, but other ways fit dey wey fit solve the matter too.
Pages: [1] 2 »  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!