Bitcoin Forum
May 08, 2024, 01:25:40 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Christmas and new year celebration  (Read 163 times)
Forever101 (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 336
Merit: 27


View Profile
December 22, 2023, 10:06:48 PM
Merited by Kelward (1)
 #1

My country piple I grit una for where una dey o, I know say this festive period meet everybody well. As we dey celebrate, make we still dey security conscious.

Una senior men for this board, abeg make una stretch hand of love for we here make the celebration also continue for this board.

My people abi my talk no go well.
Happy Christmas and new year in advance, we go live to see more of it with plenty Bitcoin to take enjoy life
1715174740
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1715174740

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1715174740
Reply with quote  #2

1715174740
Report to moderator
"Governments are good at cutting off the heads of a centrally controlled networks like Napster, but pure P2P networks like Gnutella and Tor seem to be holding their own." -- Satoshi
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1715174740
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1715174740

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1715174740
Reply with quote  #2

1715174740
Report to moderator
Y3shot
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 588
Merit: 164

Bitcoin👌 or nothing


View Profile
December 22, 2023, 10:56:11 PM
 #2

We thankGod who have made us to see this year Christmas again,  e no dey easy at all . This na period people needs to be careful and vigilant with the way they do things because this na time wey terrible things dey happen,  people are too  carried away to do bad things this season,  so it is important make we dey very vigilant and conscious with the people we dey deal with and the places where we dey go . It is very important,  atleat not to end the year with bad news.

Makus
Full Member
***
Online Online

Activity: 322
Merit: 217

Bitcoin!!


View Profile WWW
December 22, 2023, 11:52:15 PM
 #3

No be lie oo, this period things wey dey happen dey very anyhow oo, make we dey very security conscious, like this within 3 day I don here people dey talk about phone issue wey people thief, one of them na my guy wey dey use 13pro max, dem thief em phone as e dey sleep and, the worse part na be say em na kuda e dey use, so the person wey thief the phone if em wan really do am so, na to just ask for forgetting password make e for use open the account den collect everything wey dey inside.  Yesterday naim we just dey retrieve the line finish. And apart from that phone matter, normally we know say this period na injury, out people say na now wey be ember month naim evil thingsbdey happen pass, but I believe say the God ery carry us come reach now go still run am for us make we for see the next year.  However happy Christmas and prosperous new year in advance.
Tuclikk
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 74
Merit: 3


View Profile
December 23, 2023, 11:20:39 PM
 #4

My country piple I grit una for where una dey o, I know say this festive period meet everybody well. As we dey celebrate, make we still dey security conscious.

Op we dey answer your greeting, we pray may the festive period reach all of us Amen.
 And at the same time thanks for the security advise, because we have to be very careful any where we go, abeg make we dey very vigilant.
Merry Christmas to you all
Obim34
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 238
Merit: 206



View Profile
December 23, 2023, 11:44:57 PM
 #5

This na better something say we dey reach this time to fellow celebrate another Christmas, e no dey easy at all as many don dey long to see this day, whereas some no make am but na this God we solely rely on and I happy say we for here as we take they for this local board dey all celebrate together in good health and sound mind despite say the money fit no dey to celebrate as we been plan am but we thank our Creator for life.

 
Una senior men for this board, abeg make una stretch hand of love for we here make the celebration also continue for this board.
OP, if truly this our senior men go do christmas for us at least each person for this local board, one bag of rice or maybe one live fowl  😂😂😂 e no go bad at all.

Justbillywitt
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 238
Merit: 188



View Profile
December 24, 2023, 03:33:59 PM
 #6

Compliment of the season op. Make we try de on the alert make the bad things wey dey follow this season no reach us. Make we dey always try tell someone for our family were we dey go. Make we no take peer pressure go smoke or drink watin our head no fit carry.

Base on the senior men their said I believe they will don whatever their hands reach. Dem too get family and they are not getting anything as reward for being senior men for this board. Since Dem no fit dash us money, even if na contest make them arrange make boys and men compete wey we fit win merits. Like that no go bad too.

███████ ███████        R O L L B I T        CRYPTO'S MOST INNOVATIVE CASINO        [ PLAY NOW ]        ███████ ███████
//     TRADE RLB NOW!     //
███████ ███████ ███████            OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF SSC NAPOLI           ███████ ███████ ███████
RockBell
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 756
Merit: 360


Underestimate- nothing


View Profile WWW
December 24, 2023, 09:08:39 PM
 #7

It's a beautiful season, and we've all been through one or two challenges, and we all have one or two things to be thankful for. Also, the part where the whole family is around and you're all spending time together is just nice, especially since I haven't seen them in a long time.  And we hope for more celebrations like this; many lives have been lost, but we are still here, so let us rejoice properly and, most importantly, let us attempt to keep them safe. Wish all a merry Christmas and a happy new year more blessings. We are going to see more of this.

.
Duelbits
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
///  PLAY FOR FREE  ///
WIN FOR REAL
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
██████████████████████████████████████████████████████
.
PLAY NOW
.
██████████████████████████████████████████████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
Kelward
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 392
Merit: 239


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
December 25, 2023, 05:06:48 PM
 #8

This na season of plenty enjoyment, celebrations de happen for every corner, people de spend money wey dem don de save because of dis season, with new clothes and shoes. But we wey de for crypto investment suppose remember say next year na Bitcoin halving and after that na ATH bull run, so make we no spend money finish for enjoyment come forget about accumulating Bitcoin to hold for di coming bull run. All di same na to use wisdom make we no go over spend for the celebration month, because dem say January, na di longest month for income earners, nobody go borrow you money for January, so make we de spend money remember say tomorrow go come. Remember to drink and eat responsibly, and stay away from trouble.

Sexylizzy2813
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 560
Merit: 419



View Profile
December 26, 2023, 01:22:36 AM
 #9

OP you be tight man, this your talk reach us wella.
I know say plenty of us wey hand clap wella go don scatter some places with enough drinks and chop chop but make we no forget say 2024 nah another chapter again, spend but make we no fear say next year go hard oh, God wey keep and provide for us no go shame us. But spend wisely.
Nothing  go spoil if our senior men and women show us wey dy sweep the local board day and night small love wey no plenty, make we too raise glass even if nah cup self all join. Make una drink still sabi road to una apartment oh.
And nothing go spoil if Mr Igebotz and Mr Brainboss throway small BTC for this area...😅😅

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Riginac111
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 195
Merit: 104


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile
December 26, 2023, 09:23:55 AM
 #10

I don go all the boards we dey forum dey read wetin they write there for this Christmas I never see were other boards dey do Christmas give away packages for their boards so make we no put am for our senior people body so that dey no go dey feel say we dey worry, doing Christmas for somebody na something of individual differences because some people wey here no be Christian and we have some Muslims here wey be Muslim too, so during sala day dey no dey post say make we show dem love as you dey cap here, to do Christmas for person na base on the love you have for the person no because everybody dey celebrate Christmas

Doan9269
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 868
Merit: 578


View Profile
December 26, 2023, 11:37:24 AM
 #11

I don go all the boards we dey forum dey read wetin they write there for this Christmas I never see were other boards dey do Christmas give away packages for their boards so make we no put am for our senior people body so that dey no go dey feel say we dey worry, doing Christmas for somebody na something of individual differences because some people wey here no be Christian and we have some Muslims here wey be Muslim too, so during sala day dey no dey post say make we show dem love as you dey cap here, to do Christmas for person na base on the love you have for the person no because everybody dey celebrate Christmas

The Christmas season is all about giving, eince the most precious gift has been given as well to the entire humanity, there's nothing bad in seing some of the able men among us doing that for others as well in extension, but people shouldn't take things for granted, also in oir own capacity, there's nothing small to do, we can look around us and give to those we think are in need close to us and give to them base on our own capacity, we shouldn't centralized giving only to the senior men, everyone is entitled to do so as according to his own capacity of giving.
Igebotz
Moderator
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1386
Merit: 1656


The Naija & BSFL Sherrif 📛


View Profile WWW
December 26, 2023, 03:21:31 PM
 #12

Nothing  go spoil if our senior men and women show us wey dy sweep the local board day and night small love wey no plenty, make we too raise glass even if nah cup self all join. Make una drink still sabi road to una apartment oh.
And nothing go spoil if Mr Igebotz and Mr Brainboss throway small BTC for this area...😅😅

I'm not the birthday boy I'm the birthday boy's believer  Grin

That being said, I hope say una dey check wetin una dey consume as unad dey go outside so, cause the high rate of fakes drinks and foods full this country. Everyone enter market with red eyes.

Giveaway is not allowed on the forum and it's forbidden on our local board too if not I for drop 1BTC for street.  Wink


██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
... LIVECASINO.io    Play Live Games with up to 20% cashback!...██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
Sexylizzy2813
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 560
Merit: 419



View Profile
December 26, 2023, 03:34:33 PM
 #13

Nothing  go spoil if our senior men and women show us wey dy sweep the local board day and night small love wey no plenty, make we too raise glass even if nah cup self all join. Make una drink still sabi road to una apartment oh.
And nothing go spoil if Mr Igebotz and Mr Brainboss throway small BTC for this area...😅😅

I'm not the birthday boy I'm the birthday boy's believer  Grin

That being said, I hope say una dey check wetin una dey consume as unad dey go outside so, cause the high rate of fakes drinks and foods full this country. Everyone enter market with red eyes.

Giveaway is not allowed on the forum and it's forbidden on our local board too if not I for drop 1BTC for street.  Wink



This fake goods na true oh and the way e be so no be everybody dey reason am say things wey dy market na fake. Like how person wan take survive with this plenty fake things?
Market wey we know no be the same market again oh, make God no gree make bad things kill em children. Make we no wake one day hear say na fake chicken we chop yesterday oh😅.
Igebotz you for just give me the street number ma go sweep am make things happen oh, everybody eyes dy red no be lie.😅

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Boy_chef
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 31
Merit: 0


View Profile
December 26, 2023, 08:20:28 PM
 #14

Omo!.... This Christmas so, we go first thank baba God for the numerous things e don do... this na the season of to show love. Nothing pass am.As u See am so no just easy anywhere, everybody dey try meet up in one way or the other make e be say something come out, but shaa . We go dey optimistic about the coming Year 2024. Las las we go dey alright.. e no bad if person go show me small love make I smile small 😊🙏
Youngkhngdiddy
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 201



View Profile
December 26, 2023, 08:57:14 PM
 #15

The Christmas season is all about giving, eince the most precious gift has been given as well to the entire humanity, there's nothing bad in seing some of the able men among us doing that for others as well in extension, but people shouldn't take things for granted, also in oir own capacity, there's nothing small to do, we can look around us and give to those we think are in need close to us and give to them base on our own capacity, we shouldn't centralized giving only to the senior men, everyone is entitled to do so as according to his own capacity of giving.
     The atmosphere speaks love, this season is specially for showing love and caring for all of ourselves as a nation. Yes, we get our diverse religion and culture and tradition and every celebration for our respective entities suppose be celebration of love. Fact be say we dey very much diversified but the beauty in it na the strength of our unity. Currently na the round up of the year be this, plus an entrance to a new year, we suppose dey happy and proud of ourselves say we stand together even in all the challenges wey Dem been throw at us, we still stand strong.
     We suppose celebrate ourselves for making it to this level. Sometimes we go wonder wetin go dey befitting enough to share in love but make we no forget say no be by the measure or quantity, na my by the intention of the act. Make we still try see ourselves as one even in differences, e go definitely keep us strong to overcome any other challenges ahead. The season is just fresh, more happiness encounters ahead, make we try spread the message of love too. We don come so far to let hate becloud our sight.
odunybiz
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 630
Merit: 122


Epsiloan Protocol


View Profile
December 26, 2023, 11:59:41 PM
 #16

Omo!.... This Christmas so, we go first thank baba God for the numerous things e don do... this na the season of to show love. Nothing pass am.As u See am so no just easy anywhere, everybody dey try meet up in one way or the other make e be say something come out, but shaa . We go dey optimistic about the coming Year 2024. Las las we go dey alright.. e no bad if person go show me small love make I smile small 😊🙏

The country really look somehow. Walking around the street at my area, I no even fit talk say we dey festive period. Everyone just dey celebrate their Christmas for low key. People no too travel for Christmas sef. Let's hope for the best this coming new year.

Pi-network314159
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 210
Merit: 128


View Profile
December 27, 2023, 02:52:47 AM
 #17

Una senior men for this board, abeg make una stretch hand of love for we here make the celebration also continue for this board.
Omo Every body dey find help o. And for this forum nothing like stretch hand. the only hand dem fit stretch give you na Merits. The only giveaway wey dey currently na that one by @mia Chloe so I go advice you to go do your art work submit. who knows what will happen? Because you fit be the winner. Or second or third and the merit go go along way for you, because you surely need am. Checking your activities show say you don already old for here. Morover I for say make you go aplly for signature campaign like bitvest or eloncoin for member Rank so that you go dey get small thing on weekends so that e fit also ginger you up to they come online frequently. Because no free thing for Life, you must work before you eat because the senior men wey you dey expect to show you love them too they work hard. Its Too ealy to quite.  If our oga them for this forum never tire why we tje New Comer's go tire?
Forever101 (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 336
Merit: 27


View Profile
December 29, 2023, 12:40:08 PM
 #18

Omo Every body dey find help o. And for this forum nothing like stretch hand. the only hand dem fit stretch give you na Merits. The only giveaway wey dey currently na that one by @mia Chloe so I go advice you to go do your art work submit. who knows what will happen? Because you fit be the winner. Or second or third and the merit go go along way for you, because you surely need am. Checking your activities show say you don already old for here. Morover I for say make you go aplly for signature campaign like bitvest or eloncoin for member Rank so that you go dey get small thing on weekends so that e fit also ginger you up to they come online frequently. Because no free thing for Life, you must work before you eat because the senior men wey you dey expect to show you love them too they work hard. Its Too ealy to quite.  If our oga them for this forum never tire why we tje New Comer's go tire?

No be small matter you yarn so, I go look into the campaign if e go pay, me self no come get too much time here, wetin person wan discus for the forum wey the topic no already exist. Na to dey read comment and throw way small comment wen we think say e dey useful
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!