Bitcoin Forum
May 02, 2024, 09:30:46 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Follow Instructions to Avoid Deleting of Application.  (Read 130 times)
Agbe (OP)
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 882
Merit: 1252

View Profile
December 26, 2023, 06:15:49 AM
Last edit: December 26, 2023, 08:31:48 AM by Agbe
 #1

Oga Fillippone e don talk am say make nobody apply for him thread again because him dey lag behind for di meriting process and when him finished meriting your past submitted application on di thread then, you go fit submit application again and for now make nobody submit application for now. Na weti him talk. And I dey bring dis one here because most our newbies, members and full members e no dey hear word. Make una dey do things according to di instructions so dat butter go full your breads. See weti him talk.
NEW RULE!

Code:
You cannot submit a new entry until I have reviewed your last one.

I am sorry, this will slow the submitting process a little bit, but I am lagging behind too much, and I get very old messages.
Of course, this rule applies now, so the already submitted series won't be affected and will be reviewed.

On my side, I will do my best to catch up. even if during holidays, I might have a more difficult setup to run my merit spree.

Make una no dis disobey di instructions because him go fit give some disobedience ones red tag and I no go fit di account again. Be guided and post well.
1714685446
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714685446

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714685446
Reply with quote  #2

1714685446
Report to moderator
1714685446
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714685446

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714685446
Reply with quote  #2

1714685446
Report to moderator
Remember that Bitcoin is still beta software. Don't put all of your money into BTC!
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714685446
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714685446

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714685446
Reply with quote  #2

1714685446
Report to moderator
1714685446
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714685446

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714685446
Reply with quote  #2

1714685446
Report to moderator
1714685446
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714685446

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714685446
Reply with quote  #2

1714685446
Report to moderator
Justbillywitt
Full Member
***
Online Online

Activity: 238
Merit: 169

View Profile
December 26, 2023, 07:19:50 AM
Merited by Adbitco (2)
 #2

My brother I happy as you bring this matter for this place and it will help us to avoid being penalized, though that's for those that always fail to check for rules before applying for something. I don't think this is just going to be of help to the newbies and members as you have stated above, but for all ranks that are entitled to post in the thread. Just singling out the newbies and Members rank is like saying that they are the only ones that will benefit from this your valuable post. But it is not just us alone as I am a Member ranked I see a lot of Full Members, Sr. Members etc are also benefiting from there. Singling out Newbies and classifying them together with Members account and saying  we don't hear words feels like an attack on us (Members) Most Members ranked accounts follow instructions more than some higher ranked members and that's just the simple truth.

███████ ███████        R O L L B I T        CRYPTO'S MOST INNOVATIVE CASINO        [ PLAY NOW ]        ███████ ███████
//     TRADE RLB NOW!     //
███████ ███████ ███████            OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF SSC NAPOLI           ███████ ███████ ███████
Abbatty
Member
**
Online Online

Activity: 131
Merit: 62

View Profile
December 26, 2023, 07:45:03 AM
 #3

Good of you to update the board because so many people will miss the post and will submit a review request without going through the comments.

I noticed how review requests are being flooded there and i wonder if there was no rule for posting on the thread because so many people keep submitting requests even without their old post being reviewed. It is high time for Fillippone to put restrictions to how post should be made on the thread to reduce spamming the thread. It is really not easy to review so many requests especially when more requests keep coming in.
Barikui1
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 196
Merit: 119

View Profile
December 26, 2023, 07:50:30 AM
 #4

My brother I happy as you bring this matter for this place and it will help us to avoid being penalized, though that's for those that always fail to check for rules before applying for something. I don't think this is just going to be of help to the newbies and members as you have stated above, but for all ranks that are entitled to post in the thread. Just singling out the newbies and Members rank is like saying that they are the only ones that will benefit from this your valuable post. But it is not just us alone as I am a Member ranked I see a lot of Full Members, Sr. Members etc are also benefiting from there. Singling out Newbies and classifying them together with Members account and saying  we don't hear words feels like an attack on us (Members) Most Members ranked accounts follow instructions more than some higher ranked members and that's just the simple truth.
Na true tin you talk here, but you know say before the op tlk about newbie him know wetin him dy tlk, because a teacher was once a student, me wey be newbie, wen I enter dis forum new I dy hardly read rules until someone wey be snr man for the forum come put me in line, him tell me say in other for me not to get my account ban, I need to know the rules first, because ignorance of the law no be excuse, why I dy talk all dis is that we wey be newbie we mostly get that habit of not reading rules and regulations, we just dy rush into action because say we wan make sure say we add or  contribute something.
But some truth also dy inside wetin you tlk, because most snr men for the forum go just feel complacent say nothing dy happen, we know how all this tin dy happen, dem no go know say dem don fall law until it's brought to there notice.

Jaycoinz
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 152

God is All

View Profile WWW
December 26, 2023, 08:21:52 AM
Merited by Mayor of ogba (3)
 #5

Oga Fillippone e don talk am say make nobody apply for him thread again because him dey lag behind for di meriting process and when him finished meriting your past submitted application on di thread then, you go fit submit application again and for now make nobody submit application for now. Na weti him talk. And I dey bring dis one here because most our newbies, members and full members e no dey hear word. Make una dey do things according to di instructions so dat butter go full your breads. See weti him talk.
NEW RULE!

Code:
You cannot submit a new entry until I have reviewed your last one.

I am sorry, this will slow the submitting process a little bit, but I am lagging behind too much, and I get very old messages.
Of course, this rule applies now, so the already submitted series won't be affected and will be reviewed.

On my side, I will do my best to catch up. even if during holidays, I might have a more difficult setup to run my merit spree.

Make una no dis disobey di instructions because him go fit give some disobedience ones red tag and I no go fit di account again. Be guided and post well.

Boss thanks for the update well well, but the idea wey una senior dey always emphasize on reg tag sef Omo the thing sef e no clear because this place na community and I understand say people for DT dey craze some times but I would like to think that they are actually rules involved for DT to actually reg tag someone and this kind matter I bet say fillipone or any other DT no go reg tag you, I can say you go enter him ignore list or neutral tag for defaulting but reg tag I doubt besides there is a strict warning of reg tag abuse. But still on still I understand the emphasize wey senior and especially agbe dey put out because prevention is always better than cure so that's why I go even advice everyone to read the rules and instructions before doing anything be it old thread or new ones.

Makus
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 215

Bitcoin!!

View Profile WWW
December 26, 2023, 10:45:23 AM
 #6

Boss thank you very much for this update oo, I been dey even dey think of to go add my list for there naim I come jam this ur thread, thanks for the information, boss fillippone sef don try e no easy to come back come dey see more than 100 applications, however as e don talk like that the best thing em for do na to just go lock the thread first, then after em don finish before e for open am again.

Cheesy

Jaycoinz this thing wey you talk for here na true, the matter no reach wey go make am give person red tag na, of at all say person disobey na ignore list supposed end am, I remember when I first enter the forum, I been go apply for Ratimov merit tread then I come do something wey make my account dey suspicious, the next thing wey I see na the moderator don delete my post, any time wey I post, the post dey automatically delete, na there I take know say e baba don add me for ignore list. So as I been talk to retify the issue na to just lock the thread for now. One of our own sef don go apply for there. Grin Roll Eyes na wa
Agbe (OP)
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 882
Merit: 1252

View Profile
December 26, 2023, 11:04:30 AM
 #7

Well for the first time when him create the thread, him been talk shey him go reg tag anyone wey no follow the instructions wey him give but be like shey him don changed am to delete. But even at dat make una dey caution. And I don changed am to delete too. Senior men here e no go tag una all na warning. I make we dey always different from other local boards. We na peculiar people. Because of di way we dey do for here, we dey do well for outside. Make una no worry I go give wella for here whenever I get am. Yes one of us name don go apply na di thing I been dey talk be dat.
Samlucky O
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 280
Merit: 190

The great city of God 🔥

View Profile WWW
December 26, 2023, 11:06:21 AM
Last edit: December 26, 2023, 11:19:45 AM by Samlucky O
 #8

This information na nice one and e hk help people coordinate themselves because me self dey even tire when I dey see the way people dey flood link everyday. I no even sure say the 2 weeks interval dey even reach, them don post agian. Some people don post 6 to 7 round while some other still dey round 2.

Another thing I go like Male you do na to inform him @Filipino say some account him fit dey send merit na already banmed account and those merit e dey sent to the account na waist jusk like account of this our brother wey them ban @kodec5 and him dey count am say na help, not knowing say na waisted help.

Perfectbaby
Member
**
Offline Offline

Activity: 83
Merit: 40

View Profile
December 27, 2023, 01:36:27 AM
 #9

.Another thing I go like Male you do na to inform him @Filipino say some account him fit dey send merit na already banmed account and those merit e dey sent to the account na waist jusk like account of this our brother wey them ban @kodec5 and him dey count am say na help, not knowing say na waisted help.

Hey mate please carefully check his name is fillippone and not filipino sometimes dem dey vex if dem see say u no call dem well, although e no too mata sha but e go dey bad say pesin like you too go dey make mistake to dey call dem names e go beta you look dem names very and call dem so dat dem go get notification to give you wetin you want. you no know say any of those high men wey dey mention for here dem dey see every tin you dey cap so e go beta you present dem name well.
Richbased
Full Member
***
Online Online

Activity: 294
Merit: 161

View Profile WWW
December 27, 2023, 10:03:24 AM
 #10

Oga Fillippone e don talk am say make nobody apply for him thread again because him dey lag behind for di meriting process and when him finished meriting your past submitted application on di thread then, you go fit submit application again and for now make nobody submit application for now. Na weti him talk. And I dey bring dis one here because most our newbies, members and full members e no dey hear word. Make una dey do things according to di instructions so dat butter go full your breads. See weti him talk.

Inasmuch as this post is helpful to every member of the forum that is sorting for merit from fillipone merit thread, OP I thank you so much for bringing this information closer to members of our local board and this is the more reason why we should have each others back as there is a saying that "a tree doesn't make a forest" so one person cannot meet up everything on this forum so whichever information we see to be helpful to one another, we should not hesitate to let it out.

My people prevention is better than cure as this information have been made available for everyone to see, let's be guided and follow every rules according to how it applies. Also I want to encourage us to always read instructions in a thread before you start navigating through or making replies even if it is an old thread but it is advisable to always check the content and information of the OP in the first page as their might be some changes that you may not know by so doing you will save yourself a lot from getting into trouble in this great forum.

Doan9269
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 868
Merit: 576

View Profile
December 27, 2023, 10:43:44 AM
 #11

There's no opportunity that will be given to people and they wouldn't abuse it, when someone is applying for something, the first thing expected of them is to read the rules and understand the requirements needed, check the OP first and last page conversation to get updates on what is going on with the thread, many also make this same mistakes that they don't read the rules when applying for threads such as signature campaign threads and many others, as for the fillippone thread, the maximum they can apply is seven times, they don't need to rush it without having the first application approved before reapplying for another entry.
Mayor of ogba
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 294
Merit: 163

★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!

View Profile
December 27, 2023, 12:09:42 PM
 #12

Oga Fillippone e don talk am say make nobody apply for him thread again because him dey lag behind for di meriting process and when him finished meriting your past submitted application on di thread then, you go fit submit application again and for now make nobody submit application for now. Na weti him talk. And I dey bring dis one here because most our newbies, members and full members e no dey hear word. Make una dey do things according to di instructions so dat butter go full your breads. See weti him talk.
NEW RULE!

Code:
You cannot submit a new entry until I have reviewed your last one.

I am sorry, this will slow the submitting process a little bit, but I am lagging behind too much, and I get very old messages.
Of course, this rule applies now, so the already submitted series won't be affected and will be reviewed.

On my side, I will do my best to catch up. even if during holidays, I might have a more difficult setup to run my merit spree.

Make una no dis disobey di instructions because him go fit give some disobedience ones red tag and I no go fit di account again. Be guided and post well.
Op thank you for bringing this vital information to us because some members of the Naija local board only operate in the Naija local board and they will not be aware of this great information if it is not posted here. Let's take this information very seriously and wait for when Fillippone gives a directive to start submitting posts in his thread again. It is not good for one to enter the ignore list of people like Fillippone in this forum because it might give you a bad reputation that people will not want to help you on this forum, even when you apply for free things in the forum. I be dey warm up to go submit my first round but as e be like this I go dey my dey o to avoid problem of getting a neutral tag from Fillippone because I no know wey thing they front o.

Agbamoni
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 283

View Profile
December 27, 2023, 01:06:08 PM
 #13

Thank you for the information. Because no be everybody go done see the post when e post am. E get weting i wan understand for weting him done talk. E get some persons wey done drop application for there about two to three times for that thread wey him never attend to because the slides them long well well. Will oga fillipone find it an offence when he comes across them? Or the rules and consequences starts from the day he made the announcement?

.
Duelbits
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
///  PLAY FOR FREE  ///
WIN FOR REAL
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
██████████████████████████████████████████████████████
.
PLAY NOW
.
██████████████████████████████████████████████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!