Bitcoin Forum
November 04, 2024, 12:32:38 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 28.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Agboro and masquerade  (Read 106 times)
Barikui1 (OP)
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 378
Merit: 308



View Profile
December 30, 2023, 09:53:43 AM
 #1

My oga dem for this forum I dy greet everybody, today e get one thing way agboro they do for we naija during Xmas period like this, wey I want make we tlk about, because e dy really worrysome and funny.
You go see agboro we for go find work do or look for business do, dem go carry masquerade as work during Xmas period like this.
The one wey nearly bust my head na the one I see for my koro koro eye,  when the agboro their oga gather like five different masquerade wey dem don dress finish, him say na him get dis masquerade, so dem dy wrk under him, him put dem for road make dem go hustle(beg money) for am, the funny aspect is that him even give dem target for the day, like how much dem must bring for am, and tell them to keep the rest if dem hustle pass.
My country people hw ona see this kind hustle?











██
██
██████
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT
██████
██
██
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████
 
 TH#1 SOLANA CASINO 
██████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
[
[
5,000+
GAMES
INSTANT
WITHDRAWALS
][
][
HUGE
   REWARDS   
VIP
PROGRAM
]
]
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████████████████████████
 
PLAY NOW
 

████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
[/center]
Y3shot
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 728
Merit: 175


View Profile WWW
December 30, 2023, 02:09:53 PM
 #2

This na something wey no need to surprise you because we dey country wey people can just wake up to do anything that will generate money for them. Our country people na the kind of people wey sabi make use of opportunities. This Christmas period na period wey be say people they use as opportunity to make money in different way. You op you supposed know the kind of people wey we be for this country, if na to think to make money the little wet we can naija people sabi well.
Obim34
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 420
Merit: 293



View Profile WWW
December 30, 2023, 05:11:54 PM
 #3

you no need to dey surprised cos this our country was built on culture and tradition so most people no dey use am joke, anything wey concern culture or tradition dem dey like take am serious I get friends wey dey like that, no matter where dem travel go inside the country as long say e reach time for their festive season na must say dem go come back not considering the cost of transport or anything na just something wey dey just like to do even at all cost.

Every body don dey use their head, any opportunity dey see na banga to use hit money so make we no reason am as him don invest inside those boys wey cover the masquarade, normally dem dey pay before dey enter those clothes and as the boys no get money to hire am na nice strategy to use invest inside.

.
Duelbits
█▀▀











█▄▄
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀
 
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
███
▀▀▀
███
▀▀▀

███
▀▀▀
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
KENONEW
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀█











▄▄█
10,000x
 
MULTIPLIER
 
NEARLY
UP TO
50%
REWARDS
Wiwo
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1232
Merit: 751


Top Crypto Casino


View Profile WWW
December 30, 2023, 06:34:32 PM
 #4

Although the monetary aspect of masquerading during festive period is now an abuse of the real culture that those masquerades are built upon,  although masquerades ls have classes and they vary depending on what the owner of the masquerade decides and does with them,  so for that this shouldn't surprise you at all since we have even masquerade that is just an entrepreneur who entertains for a living,  and this could be one of such.

Not all masquerades are culturally banned some just to carry cloth cover faces dey beg for money and nothing more than that,  so this shouldn't surprise you in days.

Smartvirus
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1610
Merit: 1151


Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook


View Profile
December 30, 2023, 07:21:05 PM
 #5


How this one carry be big wahala?
At first, I been Dey try relate am to the forum but e no go and since, na Nigeria societal matter, e no bad to talk about am but in all, it’s okay.
Believe me, na masquerade and masquerading in festive periods like this and some big occasions na entertainment o. E showcase we Africa and tradition although, e no follow for them to Dey beg but if them do like that without forcing anybody to give them anything, nothing spoil. Them no break any law neither are they causing any big disturbance.

Any agboro way see the need to entertain, bless people eyes with those colors of our African tradition and hopes to get something in return, e no do bad. In fact, e try cef. Na the once way go claim ground and collect matching ground say taxi driver load motor, only to remit to some cultists boss and non Dey go government purse na em dey pepper for eye.

Meanwhile, the way you take detail this thing for OP, e be like you follow set the plan o.

███████████████
█████████████████████
██████▄▄███████████████
██████▐████▄▄████████████
██████▐██▀▀▀██▄▄█████████
████████▌█████▀██▄▄██████
██████████████████▌█████
█████████████▀▄██▀▀██████
██████▐██▄▄█▌███████████
██████▐████▀█████████████
██████▀▀███████████████
█████████████████████
███████████████

.... ..Playbet.io..Casino & Sportsbook.....Grab up to  BTC + 800 Free Spins........
████████████████████████████████████████
██████████████████████████████████████████████
██████▄▄████████████████████████████████████████
██████▐████▄▄█████████████████████████████████████
██████▐██▀▀▀██▄▄██████████████████████████████████
████████▌█████▀██▄▄█████▄███▄███▄███▄█████████████
██████████████████▌████▀░░██▌██▄▄▄██████████████
█████████████▀▄██▀▀█████▄░░██▌██▄░░▄▄████▄███████
██████▐██▄▄█▌██████████▀███▀███▀███▀███▀█████████
██████▐████▀██████████████████████████████████████
██████▀▀████████████████████████████████████████
██████████████████████████████████████████████
████████████████████████████████████████
Hewlet
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 462
Merit: 196



View Profile
December 30, 2023, 08:41:58 PM
 #6

My oga dem for this forum I dy greet everybody, today e get one thing way agboro they do for we naija during Xmas period like this, wey I want make we tlk about, because e dy really worrysome and funny.
You go see agboro we for go find work do or look for business do, dem go carry masquerade as work during Xmas period like this.
The one wey nearly bust my head na the one I see for my koro koro eye,  when the agboro their oga gather like five different masquerade wey dem don dress finish, him say na him get dis masquerade, so dem dy wrk under him, him put dem for road make dem go hustle(beg money) for am, the funny aspect is that him even give dem target for the day, like how much dem must bring for am, and tell them to keep the rest if dem hustle pass.
My country people hw ona see this kind hustle?
this is one of the reason why our traditional and religious institution have lost it value. Nobody De fear all those masquerade again because he already know who de wear am and mostly those ones when dem de play for cities, an hustle all of them de hustle. How agbero go de wear masquerade uniform?no be junk be that?

The gods don see where for people can't and na because of this kind things you de see say army men de beat masquerade anyhow because them no say no power de I'm again as dem don monetize am already.

letteredhub
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 700
Merit: 262


View Profile
December 30, 2023, 10:23:21 PM
 #7

When you see a society were the poverty level don dey hyper level na this galvanized means of making money na you go the mostly see bcos for them every small opportunity of festive period na time for survival to use hustle for the belle. Just imagine how masquerade don turn to source of begging arms on strength from people, and now sef Dem no wan know if na Christmas period or not, anytime hunger hold them wear am enter road. And I think government get to do something about it, bcos inno make sense say for township city we go dey see masquerades roaming the street disturbing people even wen inno be festive period.
Makus
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 504
Merit: 268


DGbet.fun - Crypto Sportsbook


View Profile WWW
December 31, 2023, 03:57:17 AM
 #8

E nor get anything  wey person nor dey see for this country sef? I no blame anybody, after all the country hard, so people dey try to improvise so that Dem go fit make a living, but how person go come carry masquerade as work for this country sef, by right na for cultural festival periods naim we dey see masquerade wey go come play and do their things, but na the first time I dey hear say for season like this wey na father Christmas dey rain say masquerade sef don dey do their own.

Sexylizzy2813
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 742
Merit: 454



View Profile
December 31, 2023, 04:15:13 AM
 #9

My broda na the season be this oh, I no suppose see this one as something wey go be like challenge to us at all becos if we reason am, na something wey follow dy make the xmas make sense. Go places like diobu make you see display of things, these set of piple need to change line of hustle to survive becos I see am as the fast way of getting money and them dy wish make this period no finish. Agboro no go like to just sit down dy do nothing nah, them need to engage themselves with something...and na where the masquerade come in play.
But where this hustle no make sense na when them go use am dy thief from piple shop and still dy flog them becos them wear mask for face... Anything wey make you react or call police just forget am, your business na bye bye... So I no too see this one as much challenge, na the season.











██
██
██████
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT
██████
██
██
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████
 
 TH#1 SOLANA CASINO 
██████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
[
[
5,000+
GAMES
INSTANT
WITHDRAWALS
][
][
HUGE
   REWARDS   
VIP
PROGRAM
]
]
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████████████████████████
 
PLAY NOW
 

████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
Su-asa
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 448
Merit: 272

Sibi Dabo,,,,,,, Teme Ini Na Sime


View Profile
December 31, 2023, 06:05:23 AM
 #10

We all na Nigerians and we done also experience a lot of things (both good and bad) and for sure this thing na nothing but to be honest, this na watin no go make somblody dey worried at all.
As na festive period everybody get iem own way way them take they entertain others and themselves, this is also another way to entertaint people this season and any one way enjoy the entertainment go show the boys love, no be by force for other people way no enjoy the entertainment to give money fo the masquerades, beside the masquerades na fake no be real masquerades as e be say na wear the guys them wear am.
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!