Bitcoin Forum
May 07, 2024, 09:10:21 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2] 3 »  All
  Print  
Author Topic: Dangers of the internet  (Read 610 times)
Cryptoprincess101
Full Member
***
Online Online

Activity: 210
Merit: 106

★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest

View Profile
January 06, 2024, 09:19:01 AM
 #21

e just dey scary how 99% of the world's data dey on the internet. Even our incognito(private browsing) data sef dey on the internet with our digital fingerprints. Me and person being dey discuss how easy e dey to actually track anybody for this earth as long as say the person dn active for internet before. if no be say some laws dey cover how this big tech company dey take collect our data, some of us wey think say we dey untracable for dn go jail sef. Everything about us actually dey internet as of now, even your "view once" for whatsapp sef. Infact any things wey you thinks say you delete still dey there only say you no get access to them again. Just dey careful of things wey you dey post for internet.

No matter how technology or the Internet may seems to have some negative impact on humans, I still applaud the introduction of internet and technology because if no be dis things me and you for just dey waka like blind people wey no no where we dey go. Technology or rather the Internet don help human being in so many ways to solve human problems because sometimes I dey imagine weda this internet na witch or wizard wey e be say almost anything wey you tell am make him do for you in go do am.
Okay for example let's take the tracking reference you just gave, you no say the heart of man na evil and if no be for the internet and modern technology wey e be say if you commit crimes e get how Dem go take find you out you no no say human being for dey kill each other almost on daily basis because how you wan take no who kill person or how person carry die like for example as Dem dey perform autopsy for person wey don kpeme to know exactly wetin kill am, so all those technology na in dey put fear for people wey get bad motives for where there fellow human being dey so no how wey internet go dey bad wey e go pass the good wey dem dey do or wey dem don do already for human being.

1715073021
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1715073021

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1715073021
Reply with quote  #2

1715073021
Report to moderator
Unlike traditional banking where clients have only a few account numbers, with Bitcoin people can create an unlimited number of accounts (addresses). This can be used to easily track payments, and it improves anonymity.
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1715073021
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1715073021

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1715073021
Reply with quote  #2

1715073021
Report to moderator
1715073021
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1715073021

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1715073021
Reply with quote  #2

1715073021
Report to moderator
Humblevirus
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 232
Merit: 200

View Profile
January 06, 2024, 10:20:21 AM
Last edit: January 07, 2024, 10:02:19 AM by Humblevirus
Merited by Jegileman (1)
 #22

Many people take the Internet  for granted forgetting that the Internet don't forget things  that is why one needs to be very careful with how the Internet is being handled. Someone of the information we think we have taking away from the Internet are still there. The Internet has some vital data containing information belonging to you so far as you are dealing with the Internet. We just have to be careful how we  use the Internet so that we don't land ourselves in trouble that will cost us much.

Let know that Anything when get an advantage also comes with disadvantages, but many people often forget about the disadvantages of certainly because of things they are enjoying them. Especially when it comes to the internet, many people keep doing anything without knowing that the internet is keeping everything we used to do. There are many secrets that have been exposed now and those that own the secret are shocked because they never expected it but all is due to they forget about it disadvantages because those secrets are saved on the internet for their personal reasons, so we need to be very careful in anything we do on the internet so we not get ourselves harm one day. So let's know that not everything we carry to the internet.

J A C K B I T   |   FreeSpins & FreeBets      Welcome Bonus     Rakeback VIP Club
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▄▄▄ ▄▄▄   C R Y P T O   C A S I N O   &   S P O R T S B O O K   ▄▄▄ ▄▄▄
Pi-network314159
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 210
Merit: 128

View Profile
January 06, 2024, 01:14:44 PM
Merited by Makus (2)
 #23

e just dey scary how 99% of the world's data dey on the internet. Even our incognito(private browsing) data sef dey on the internet with our digital fingerprints. Me and person being dey discuss how easy e dey to actually track anybody for this earth as long as say the person dn active for internet before. if no be say some laws dey cover how this big tech company dey take collect our data, some of us wey think say we dey untracable for dn go jail sef. Everything about us actually dey internet as of now, even your "view once" for whatsapp sef. Infact any things wey you thinks say you delete still dey there only say you no get access to them again. Just dey careful of things wey you dey post for internet.
Nothing comot for everything wey you talk. technology dey advance and naso e dey bring more harm to us even thou say e dey bring good but the bad Side of it dey Hunt us down. Posting things on internet na something wey be say e do. Turn to peoples way of life. Which dem no go fit do without am. But we still need to be conscious of the things we post like documents wey contain property wey worth a big amount of money because if them hack a document wey you upload online like Gcloud or any online privacy app. And you think say e dey safe, if them hack that online account everything is gone. Just like my Facebook account wey I dey always upload my photos and that if my baby, thinking say e go dey save for there since na internet say e go dey safe from rat or termites eating the pictures, to my greatest suprise them hack my account 2secinds all my data finish na White man wey I no no before come full my profile. So that one na another lesson for online upload experience wey j get.
Makus
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 217

Bitcoin!!

View Profile WWW
January 08, 2024, 04:57:28 PM
 #24

Na the ogbonga matter naim you don Yan so, the set of persons wey I dey pity pass na all those people wey think say dem smart come dey go save their seed phrase for Google drive or any other online software. Anything wey make hacker fit get access to your email make you just know say your assets for you wallet don go be that. Naim make the best and cheapest way to store your seed phrase na to write am for paper. Facebook no dey safe at all to even save our pictures because, minus say person fit hack am, immediately you post your picture for Facebook, your picture quality dey drop asap. Though for memory sake I prefer google drive to take save pics but that one no mean say  e dey 100% safe.
kioprince
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 8
Merit: 0

View Profile
January 08, 2024, 05:40:39 PM
 #25

Some people may think that incognito mode can help them not to be traced, but that is not what incognito mode on browsers are. Incognito is just no leaving a trace of your browsing history on that your browser. Everything about it is traceable online. Your ISP can know the sites that you are visiting. Also the site that you are visiting can know a lot of information about you. If you want to have privacy while browsing, you will first need to use a better search engine like Duckduckgo and not using the ones like Google. Also using Tor and Orbot (on mobile) will be very important to connect online.
I never knew about this until now. I was thinking that deleting browsing history will suffice but never knew that it was never a way of erasing my digital footprint.

If I may ask, how do I get the browsers you mentioned? Pardon me if my question seem awkward, I'm new here and still doing a lot of learning.
Uhwuchukwu53
Member
**
Online Online

Activity: 196
Merit: 25

★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest

View Profile
January 08, 2024, 05:43:51 PM
 #26

e just dey scary how 99% of the world's data dey on the internet. Even our incognito(private browsing) data sef dey on the internet with our digital fingerprints. Me and person being dey discuss how easy e dey to actually track anybody for this earth as long as say the person dn active for internet before. if no be say some laws dey cover how this big tech company dey take collect our data, some of us wey think say we dey untracable for dn go jail sef. Everything about us actually dey internet as of now, even your "view once" for whatsapp sef. Infact any things wey you thinks say you delete still dey there only say you no get access to them again. Just dey careful of things wey you dey post for internet.

This matter now true  the internet is just like the popular saying of nothing is hidden under the earth. The level of data storage of internet for those who do programming nothing one will delete that will affect the internet those stories of hidden chart, picture messages etc is like surface action the inside is not affected. Example in programming only a back end programmers who designed the net can delete completely. anything deleted is stored somewhere in the net and can be recovered anytime .

▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
PLINKO    |7| SLOTS     (+) ROULETTE    ▼ BIT SPINBITVESTPLAY or INVEST ║ ✔ Rainbot  ✔ Happy Hours  ✔ Faucet
▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
KupaCrypto
Member
**
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 26

View Profile
January 15, 2024, 08:26:20 PM
 #27

Social media na one kain way wey you fit connect with friends and family like pikin dem wen you dey far. E dey happen too tey, people dey post pictures of nights out and extra-curricular activities wey, even though e dey fun wen dem post am, fit get serious wahala and fit come back to worry you. E plenty people wey don lose work contracts, careers, and even their means of livelihood sake of wetin dem post or their controversial opinions.
Asiska02
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 812
Merit: 675

View Profile WWW
January 21, 2024, 03:03:17 PM
 #28

e just dey scary how 99% of the world's data dey on the internet. Even our incognito(private browsing) data sef dey on the internet with our digital fingerprints. Me and person being dey discuss how easy e dey to actually track anybody for this earth as long as say the person dn active for internet before. if no be say some laws dey cover how this big tech company dey take collect our data, some of us wey think say we dey untracable for dn go jail sef. Everything about us actually dey internet as of now, even your "view once" for whatsapp sef. Infact any things wey you thinks say you delete still dey there only say you no get access to them again. Just dey careful of things wey you dey post for internet.

One thing wey I notice about internet be say, since no be you get access to the back end of the service you’re using, all your informations wey you don submit for that place don already dey saved for their own side and dem fit use am track you down at all time if need be. Make we forget how kidnappers and other criminals for the country dey take no dey traceable by the authorities, it is either they don’t want to do it or it will cost them a lot to do such things.

With the way technology don advance now, I no sure say any criminal fit escape crime again as long as something about dem don enter internet, even if na phone call dey make, dem fit track dem down but here things doesn’t work dat way and is becoming a prevailing issue that needs to be tackled as soon as possible. If you don’t want the internet to know anything about you, don’t give them that information you don’t want them to know about.

███████████████████████████
███████▄████████████▄██████
████████▄████████▄████████
███▀█████▀▄███▄▀█████▀███
█████▀█▀▄██▀▀▀██▄▀█▀█████
███████▄███████████▄███████
███████████████████████████
███████▀███████████▀███████
████▄██▄▀██▄▄▄██▀▄██▄████
████▄████▄▀███▀▄████▄████
██▄███▀▀█▀██████▀█▀███▄███
██▀█▀████████████████▀█▀███
███████████████████████████
.
.Duelbits.
..........UNLEASH..........
THE ULTIMATE
GAMING EXPERIENCE
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
/// PLAY FOR  FREE  ///
WIN FOR REAL
..PLAY NOW..
Sir_Garry55
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 82
Merit: 8

View Profile
January 21, 2024, 03:32:30 PM
 #29

e just dey scary how 99% of the world's data dey on the internet. Even our incognito(private browsing) data sef dey on the internet with our digital fingerprints. Me and person being dey discuss how easy e dey to actually track anybody for this earth as long as say the person dn active for internet before. if no be say some laws dey cover how this big tech company dey take collect our data, some of us wey think say we dey untracable for dn go jail sef. Everything about us actually dey internet as of now, even your "view once" for whatsapp sef. Infact any things wey you thinks say you delete still dey there only say you no get access to them again. Just dey careful of things wey you dey post for internet.

First of all, I would say everything has an advantage and disadvantage. There's a lot of positivity and negativity on the internet
But we have the choice to make use of it however we want, if you inculcate self discipline you would only use it positively
The internet has made a lot of things easier, most especially making money.. There's a lot of things we can get busy with
That will yield positive results
DaNNy001
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 616
Merit: 509

Top Crypto Casino

View Profile WWW
January 21, 2024, 03:42:12 PM
 #30

e just dey scary how 99% of the world's data dey on the internet. Even our incognito(private browsing) data sef dey on the internet with our digital fingerprints. Me and person being dey discuss how easy e dey to actually track anybody for this earth as long as say the person dn active for internet before. if no be say some laws dey cover how this big tech company dey take collect our data, some of us wey think say we dey untracable for dn go jail sef. Everything about us actually dey internet as of now, even your "view once" for whatsapp sef. Infact any things wey you thinks say you delete still dey there only say you no get access to them again. Just dey careful of things wey you dey post for internet.

One thing wey I notice about internet be say, since no be you get access to the back end of the service you’re using, all your informations wey you don submit for that place don already dey saved for their own side and dem fit use am track you down at all time if need be. Make we forget how kidnappers and other criminals for the country dey take no dey traceable by the authorities, it is either they don’t want to do it or it will cost them a lot to do such things.

With the way technology don advance now, I no sure say any criminal fit escape crime again as long as something about dem don enter internet, even if na phone call dey make, dem fit track dem down but here things doesn’t work dat way and is becoming a prevailing issue that needs to be tackled as soon as possible. If you don’t want the internet to know anything about you, don’t give them that information you don’t want them to know about.
Thats very correct but the basic to such technological advancement here in a third world country like Nigeria is certainly at the early stages although I can concur that technology is definitely growing at a large scale but not to that level of tracking criminals to the very core of their operation. Time is coming when everything you do can't be private anymore although I know in most countries abroad it's already like that as all your data and information is already saved somewhere by the government.

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
..CASINO....SPORTS....RACING..
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀

▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
MorganaX
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 44
Merit: 6

View Profile
January 21, 2024, 04:01:25 PM
 #31

e just dey scary how 99% of the world's data dey on the internet. Even our incognito(private browsing) data sef dey on the internet with our digital fingerprints. Me and person being dey discuss how easy e dey to actually track anybody for this earth as long as say the person dn active for internet before. if no be say some laws dey cover how this big tech company dey take collect our data, some of us wey think say we dey untracable for dn go jail sef. Everything about us actually dey internet as of now, even your "view once" for whatsapp sef. Infact any things wey you thinks say you delete still dey there only say you no get access to them again. Just dey careful of things wey you dey post for internet.

The world is actually going data based now well we all need internet because some certain things we just can’t do only, and if you’re talk about privacy my brother just forget about it because nothing is safe there is not privacy in internet, how do you think scammers will be able to get your details without you giving them the information they need, my brother it’s internet. Internet is the only way they can access some of your properties online. So just leave your life my brother
sokani
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 532
Merit: 434

Top Crypto Casino

View Profile WWW
January 21, 2024, 11:19:12 PM
 #32

The internet don really help make our lives easier and better, but e also get him own bad side. As you dey browse on the internet, naso you dey leave your data upandan and dem fit use am track you. For instance, when you snap picture and upload am for Facebook, Instagram or other social media platforms, through the image metadata person fit get important info like date, time, camera settings, geolocation coordinates, wey dem fit use track you.

I no even talk about those apps for our phones wey dey steal our data steadily, abi na Google and Microsoft wey dey play god on earth because they know everything about us. The thing be say e just dey very hard to enjoy 100% privacy when we dey use the internet.

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
CASINO
.
SPORTS
.
RACING
OFFICIAL PARTNER OF
Argentina NT
CLOUD9
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀

▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
Nangiconference
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 105
Merit: 4

View Profile
January 23, 2024, 08:40:11 PM
 #33

e just dey scary how 99% of the world's data dey on the internet. Even our incognito(private browsing) data sef dey on the internet with our digital fingerprints. Me and person being dey discuss how easy e dey to actually track anybody for this earth as long as say the person dn active for internet before. if no be say some laws dey cover how this big tech company dey take collect our data, some of us wey think say we dey untracable for dn go jail sef. Everything about us actually dey internet as of now, even your "view once" for whatsapp sef. Infact any things wey you thinks say you delete still dey there only say you no get access to them again. Just dey careful of things wey you dey post for internet.
I see no reason to fear. If your reason for using the internet Dy legit. E no Dy easy to get our privacy from websites wey we Dy use. Na only when u commit nay person wey u offend  fit use the internet track you.
First the Incognito of a thing na my first time to hear about am nay make oyibo say "learning never ends". Only the legends know how to use the Incognito, as for me and my household we just browse any website wey get Wetin we need.
Kliss
Member
**
Offline Offline

Activity: 140
Merit: 14

View Profile
January 25, 2024, 07:42:23 AM
 #34

The dangers and risks are very much, because those who created some of these tools or software, firms and organisations we put in our informations, may lack Integrity or it's staffs because sometimes our information and privacies are leaked out  by these people to be invaded.
As the world is going digital, all our informations are going online into the internet. The purpose of its creation,was to connect people all around the world but as much as this opportunity, there also risk. Every day we keep hearing of how people are scammed, so many has become victims e.g(Government agencies, individuals, companies, Banks, Businesses etc.) in the internet. In everything there is Advantages and Disadvantages, the internet comes with so much benefit and makes life easier but don't focus on it's advantages alone also be careful of it disadvantage aspects. Always be careful on how you put out your personal informations out on the internet, get Tools and software to protect your details in other for your privacy not to be invaded.
odunybiz
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 630
Merit: 122

Epsiloan Protocol

View Profile
January 31, 2024, 11:30:26 PM
 #35

Many people take the Internet  for granted forgetting that the Internet don't forget things  that is why one needs to be very careful with how the Internet is being handled. Someone of the information we think we have taking away from the Internet are still there. The Internet has some vital data containing information belonging to you so far as you are dealing with the Internet. We just have to be careful how we  use the Internet so that we don't land ourselves in trouble that will cost us much.

Let know that Anything when get an advantage also comes with disadvantages, but many people often forget about the disadvantages of
certainly because of things they are enjoying them. Especially when it comes to the internet, many people keep doing anything without knowing that the internet is keeping everything we used to do. There are many secrets that have been exposed now and those that own the secret are shocked because they never expected it but all is due to they forget about it disadvantages because those secrets are saved on the internet for their personal reasons, so we need to be very careful in anything we do on the internet so we not get ourselves harm one day. So let's know that not everything we carry to the internet.

Internet is full of fun but anything done in excess is bad. Even in this crypto space, alot of people has exposed themselves to danger just because they keep posting all about themselves on the internet. Care and measures should be taken when using the internet to avoid the risk behind the use of internet.

Makus
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 217

Bitcoin!!

View Profile WWW
February 01, 2024, 10:04:11 AM
 #36

I see no reason to fear. If your reason for using the internet Dy legit. E no Dy easy to get our privacy from websites wey we Dy use. Na only when u commit nay person wey u offend  fit use the internet track you.
First the Incognito of a thing na my first time to hear about am nay make oyibo say "learning never ends". Only the legends know how to use the Incognito, as for me and my household we just browse any website wey get Wetin we need.

Actually the fact say our browser dey block some kind malware or suspected scam sites no mean say we dey safe. There are some things wey even the browser no go fit detect because hackers are becoming more creative and wise. However most of those links wey fit cause person to spy on you, or fit make them hack your device na through downloads and clicking of links. Sometimes na even through ads wey them fit use take enter your device, why sometimes through giveaways, some of those giveaways fit actually pay oo but as e dey pay na so them dey get you down. So them get many way to take catch person e no necessary mean say them go just burst your browser No! They are very creative so we sef gats dey on guard so that we no go fall for their tricks.
Samlucky O
Full Member
***
Online Online

Activity: 280
Merit: 200

The great city of God 🔥

View Profile WWW
February 01, 2024, 11:00:41 AM
 #37

This matter wey you dey talk like this na true matter. As I dey check my facebook I see something wey dey related to wetting you dey talk on how Facebook dey track every of your activities and the guy futher explained how to fix this problem in other not to be tracked. Everything dey the link I shear above.

Civilizations na good thing and also get bad thing attached to am. And na the bad side dey affect Us pass. Because them fit use some private information track person down to any location for the world. Sometimes WhatsApp voice call wey you dey make, your dried fit dey record am as you dey make call with am. And fit use am against you.

AYOBA
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 266
Merit: 140

View Profile
February 02, 2024, 10:33:52 AM
 #38

e just dey scary how 99% of the world's data dey on the internet. Even our incognito(private browsing) data sef dey on the internet with our digital fingerprints. Me and person being dey discuss how easy e dey to actually track anybody for this earth as long as say the person dn active for internet before. if no be say some laws dey cover how this big tech company dey take collect our data, some of us wey think say we dey untracable for dn go jail sef. Everything about us actually dey internet as of now, even your "view once" for whatsapp sef. Infact any things wey you thinks say you delete still dey there only say you no get access to them again. Just dey careful of things wey you dey post for internet.
Since everything on the internet is visible, I don't think it has privacy. Since we are only aware of our own privacy, sometimes even the things we conceal from the internet in the belief that they have been preserved are not accurate. We are unaware that the individual in charge of the entire country's internet is viewing every piece of data we save. Occasionally, our confidentiality may be disclosed with his approval. It is therefore not advisable to store important information online, as scammers can readily obtain it due to their superior intelligence.

Furthermore, to be honest everything are fine right now. In terms of technology, the internet has improved the lives of a great deal of people by making everything easier, including sending money to others and making phone calls to individuals who live far away. You can use the data instead of the recharge card. I won't claim that the internet is not, because anything that has advantages also has disadvantages, but occasionally it's a good idea to exercise caution about the content we publish online.

Youngkhngdiddy
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 201

View Profile
February 02, 2024, 09:20:03 PM
 #39

No matter how technology or the Internet may seems to have some negative impact on humans, I still applaud the introduction of internet and technology because if no be dis things me and you for just dey waka like blind people wey no no where we dey go. Technology or rather the Internet don help human being in so many ways to solve human problems because sometimes I dey imagine weda this internet na witch or wizard wey e be say almost anything wey you tell am make him do for you in go do am.
Okay for example let's take the tracking reference you just gave, you no say the heart of man na evil and if no be for the internet and modern technology wey e be say if you commit crimes e get how Dem go take find you out you no no say human being for dey kill each other almost on daily basis because how you wan take no who kill person or how person carry die like for example as Dem dey perform autopsy for person wey don kpeme to know exactly wetin kill am, so all those technology na in dey put fear for people wey get bad motives for where there fellow human being dey so no how wey internet go dey bad wey e go pass the good wey dem dey do or wey dem don do already for human being.
   I know say you day try make point about how easy the internet don bring to us and no doubt no body go wan deny the fact say our daily lives don improve because of the invention of the internet, but i still feel the same internet way you day praise still don cause harm to some, even with the internet crime still day go down on the steady,  this same example way you give about autopsy and forensic analysis, you still know say innocent people fit still fall victim of some circumstances, in a case where person day innocent but due to ignorance or maybe being in a right place at the wrong time they come  punish the person just because result say so person way commit crime go just day free day chop him life.
   You don see say anything way get advantage must get disadvantage, the internet good but he also get him own disadvantage, the only thing way we go just need do na to try to keep clean so that you go fit get peace of mind rather than leaving in fear.  These technologies are cute and all, it has made life more organized for all and but then can still be dangerous at the same time, make we sha do am for good.
rachael9385
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 448
Merit: 300

View Profile WWW
February 03, 2024, 08:07:12 AM
 #40

Man na true way you talk, even if say we stay away from ghr internet we no go fit learn anything because as internet dey so nah area wen people wey dey smart dey work, so if we because say internet dey dangerous no use am e go affect the entire work, no be only Nigerian when e go affect.
60% of this our country workers na internet them dey work and as I go fit tell say the Internet work dey more easier than other jobs around us.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Pages: « 1 [2] 3 »  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!