odunybiz
|
|
January 08, 2024, 10:53:42 PM |
|
My brother no knowledge is lost in life. It may not be useful today but it will one day. My knowledge in school is helpful to me.
|
|
|
|
Mate2237
|
|
January 08, 2024, 11:15:01 PM |
|
Knowledge e no dey come from up and di knowledge everyone dey get from school dey help us. Education would help you in plenty areas of like. In speaking, writing and technical know how. Though no be everyone wey go to school is educated oh but even at dat demselves dey use help demselves from one thing to another. Education dey even make you to feel belong. As I don tok before for another thread, dat school no be scam it because of the bad leaders everything just dey jagaja in the country.
|
|
|
|
Gozie51
|
|
January 09, 2024, 02:34:14 AM |
|
You wey really pass through school and school pass through you go always see something wey you pick from there and that na knowledge. If you go economic board then you go see something wey dey happen there say that one no be only about forum but about economy and persin wey no dey grounded go dey struggle with the terms there. So really dey helpful for person life and e dey support for the parol wey dey go on here. Those people wey no go even secondary and can't read or write, I no sure say dem dey find am funny carrying on here. For example, dem fit don here inflation, monopoly, deflation and other economic terms like that but e dey difficult for them to dey break am down, this na even real life situation no be for only forum. People wey no go school dey fear to stay with people wey go school but na dem dey still say school na scam, no mind dem oo because e get wetin school dey do for persin life.
|
|
|
|
Victorybit1
|
|
January 09, 2024, 04:07:25 PM |
|
Like the popular saying "No knowledge is a waste" most things we were taught in school, we come across them in our daily lives. The mathematics that most people were afraid of, we solve maths in our daily lives everyday. As human, learning should be a continues thing. Make sure to learn new things everyday. When you are not familiar with a word or term, you google with your smartphone. Phone has made learning easy for all of us but some people don't know how to utilize theirs.
|
|
|
|
De-cub
Newbie
Offline
Activity: 28
Merit: 1
|
|
January 10, 2024, 02:47:12 PM |
|
Ahh this one sweet me... ever since I dea school I been think say school no get any gain to anybody until i became a graduate, at times some one can just ask a question which he or she knows that you are a graduate and for you to overcome it is to prove to them that you are a graduate just say what they need to hear
A neighbor of mine came to ask a guy next to me a question concerning a topic called figure of speech in English, the question said what are the examples of figure of speech and the guy couldn't even answer any question... assuming he was a good listener in school he should answer that question So to tell the truth eeh SCHOOL KNOWLEDGE DE HELP
|
|
|
|
Hewlet (OP)
|
|
January 12, 2024, 04:01:56 PM |
|
A neighbor of mine came to ask a guy next to me a question concerning a topic called figure of speech in English, the question said what are the examples of figure of speech and the guy couldn't even answer any question... assuming he was a good listener in school he should answer that question So to tell the truth eeh SCHOOL KNOWLEDGE DE HELP
sll this kind question them no be wetin go show say you go school or not oh, e get some question when people go ask you for public as soon as you notice say them wan use am test your level of knowledge eh, no just stress your self oh, if you no know, just jejely use your phone brows am, you cannot come and kill your self. Apart all this teaching jobs I no even see where all those figures of speech dem de applicable for solving real life problem. When I de talk about the knowledge we get from school, na something like your math when be say people outside fit de suffer to adding things when de many and you just come up with a simple formation and you just give them the result when go shoke them or all those basic economic concept when you dot de apply for your business and daily life. No be all this definition when after criming them we know even know their application for solving a single problem in the society.
|
|
|
|
Brainiac01
Member
Offline
Activity: 123
Merit: 10
|
|
January 12, 2024, 04:14:22 PM |
|
E dey help well. Although i be newbie for the forum so no get much to say about how e dey help me for this forum but for real life, this days i dey run analyses on many thing before decision making. E get as i go wan do things we involve money wey the process fit dey repeat i dn run small equation to make am easy for next time.
|
|
|
|
Brainiac01
Member
Offline
Activity: 123
Merit: 10
|
|
January 12, 2024, 04:22:21 PM |
|
Knowledge e no dey come from up and di knowledge everyone dey get from school dey help us. Education would help you in plenty areas of like. In speaking, writing and technical know how. Though no be everyone wey go to school is educated oh but even at dat demselves dey use help demselves from one thing to another. Education dey even make you to feel belong. As I don tok before for another thread, dat school no be scam it because of the bad leaders everything just dey jagaja in the country.
This part wey "no be everyone wey go to school is educated oh" dey gimme laff sha. Apart from say government dey "jagaja" the country... we sef dey over rely on the government.
|
|
|
|
Brainiac01
Member
Offline
Activity: 123
Merit: 10
|
|
January 12, 2024, 04:33:02 PM |
|
A neighbor of mine came to ask a guy next to me a question concerning a topic called figure of speech in English, the question said what are the examples of figure of speech and the guy couldn't even answer any question... assuming he was a good listener in school he should answer that question So to tell the truth eeh SCHOOL KNOWLEDGE DE HELP
sll this kind question them no be wetin go show say you go school or not oh, e get some question when people go ask you for public as soon as you notice say them wan use am test your level of knowledge eh, no just stress your self oh, if you no know, just jejely use your phone brows am, you cannot come and kill your self. Apart all this teaching jobs I no even see where all those figures of speech dem de applicable for solving real life problem. When I de talk about the knowledge we get from school, na something like your math when be say people outside fit de suffer to adding things when de many and you just come up with a simple formation and you just give them the result when go shoke them or all those basic economic concept when you dot de apply for your business and daily life. No be all this definition when after criming them we know even know their application for solving a single problem in the society. From one book wey i read people ask einstein for formular for one equation like that...he talk say he no sabi (remember say na one of the most intelligent people on earth). When people ask am how come he no no, he talk say all this thing na wetin person fit get from any book say he dey keep him head(brain) for better new thinking. So that figure of speech something no really mean much na how you fit use those knowledge solve problem sha
|
|
|
|
RockBell
|
|
January 12, 2024, 07:41:27 PM |
|
Ahh this one sweet me... ever since I dea school I been think say school no get any gain to anybody until i became a graduate, at times some one can just ask a question which he or she knows that you are a graduate and for you to overcome it is to prove to them that you are a graduate just say what they need to hear
A neighbor of mine came to ask a guy next to me a question concerning a topic called figure of speech in English, the question said what are the examples of figure of speech and the guy couldn't even answer any question... assuming he was a good listener in school he should answer that question So to tell the truth eeh SCHOOL KNOWLEDGE DE HELP
Knowledge from school helps a lot ooo especially if you constantly come in contact with children. Most children are very inquisitive. They literally want to know about anything and everything their eyes see. My neighbor's nieces came visiting one holiday and where asking about everything that their eyes saw. They asked about all the trees they saw, how they are planted, how long it will take to grow the seedlings to trees, if the fruits from the tree were edible and lots more. Omo, the questions were a lot but thank God for agriculture if not nah to dey find network to dey browse answers.
|
| CHIPS.GG | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀░▄░▀▀▀▀▀░▄░▀███▄ ▄███░▄▀░░░░░░░░░▀▄░███▄ ▄███░▄░░░▄█████▄░░░▄░███▄ ███░▄▀░░░███████░░░▀▄░███ ███░█░░░▀▀▀▀▀░░░▀░░░█░███ ███░▀▄░▄▀░▄██▄▄░▀▄░▄▀░███ ▀███░▀░▀▄██▀░▀██▄▀░▀░███▀ ▀███░▀▄░░░░░░░░░▄▀░███▀ ▀███▄░▀░▄▄▄▄▄░▀░▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ █████████████████████████ | | ▄▄███████▄▄ ▄███████████████▄ ▄█▀▀▀▄█████████▄▀▀▀█▄ ▄██████▀▄█▄▄▄█▄▀██████▄ ▄████████▄█████▄████████▄ ████████▄███████▄████████ ███████▄█████████▄███████ ███▄▄▀▀█▀▀█████▀▀█▀▀▄▄███ ▀█████████▀▀██▀█████████▀ ▀█████████████████████▀ ▀███████████████████▀ ▀████▄▄███▄▄████▀ ████████████████████████ | | 3000+ UNIQUE GAMES | | | 12+ CURRENCIES ACCEPTED | | | VIP REWARD PROGRAM | | ◥ | [ | Play Now | ] |
|
|
|
Marykeller
|
|
January 12, 2024, 08:01:19 PM |
|
Na for this forum I know sae peso level of intelligence come to play for this forum. If peso no d that intelligent or em run okoko for school, em no go fit cope for this forum via posting every day cos wetin you post today, na be wetin you go ever post again. Na soso different reasoning and suggestion you go d give d go until you decide to stop logging into the forum. But as for this forum d, na the last thing wey most of its member finds hard to do cos them don learn much things wey the schools wey d attend no teach them.
Having said that, this our forum get as em d, if you are mentally inclined, you no go fit run am cos em need peso to be ready to learn, to be thoughtful, meditate and research on their own about information before making a post. If peso no stick up with that, em go fit run out of words to say in posts. By that time, the forum go become boring give am.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Hyphen(-)
|
all this kind question them no be wetin go show say you go school or not oh, e get some question when people go ask you for public as soon as you notice say them wan use am test your level of knowledge eh, no just stress your self oh, if you no know, just jejely use your phone brows am, you cannot come and kill your self. Apart all this teaching jobs I no even see where all those figures of speech dem de applicable for solving real life problem.
E they actually show say you go school because all this basic and general knowledge wey we get na from school we get them, na for school we take learn how to read and write, as well how to speak good English and interact with people politely. Person wey go ask you such questions suppose know say you no they that field, and e no bad if you make am clear say no be my field of study be that as you no go expect person to know everything now, that is why we have our phones to help us search for what ever we want, but still if you no go school, you no fit interpret wetting you read. When I de talk about the knowledge we get from school, na something like your math when be say people outside fit de suffer to adding things when de many and you just come up with a simple formation and you just give them the result when go shoke them or all those basic economic concept when you dot de apply for your business and daily life. No be all this definition when after criming them we know even know their application for solving a single problem in the society.
The real application of some of this defination na for people wey study the course, you don't expect everybody to be an economist, that is why there are verious sections in the forum. Some people they actually jump into discussion wey dem no get idea about, and it makes no sense because the person wey wan learn, that reply fit distract am.
|
| | . .Duelbits│SPORTS. | | | ▄▄▄███████▄▄▄ ▄▄█████████████████▄▄ ▄███████████████████████▄ ███████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████ ▀████████████████████████ ▀▀███████████████████ ██████████████████████████████ | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | ███▄██▄███▄█▄▄▄▄██▄▄▄██ ███▄██▀▄█▄▀███▄██████▄█ █▀███▀██▀████▀████▀▀▀██ ██▀ ▀██████████████████ ███▄███████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ▀█████████████████████▀ ▀▀███████████████▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | | OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF ASTON VILLA FC | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | 10% CASHBACK 100% MULTICHARGER | │ | | │ |
|
|
|
nelson4lov
|
|
January 12, 2024, 10:51:43 PM |
|
So my question be say, how your general knowledge for school don de help you for both the forum and for real life?
As a matter of fact, yes. The problem I been get initially be say most of the general knowledge topics, subjects and courses I learnt be say there was no where to use such knowledge as everything been just be theory, no way to get practical experience until I come dey active for forum and social media again. The thing be say when you first learn those concepts, you fit no immediately see benefits or use them in daily life but when you come place like forum, there is a place for it because many boards dey wey dey about very specific topics. Even the computer science concepts I learn, them dey discuss am from time to time for Technical discussion board. Also, no knowledge is wasted.
|
|
|
|
Churchillvv
|
|
January 12, 2024, 11:39:36 PM |
|
My brother no knowledge is lost in life. It may not be useful today but it will one day. My knowledge in school is helpful to me.
Yes basically, no knowledge is a waste, as you have said, In all my time I usually come across one thing or the other that I have heard of or learnt in school whether of the university of secondary schools. Most time I see motivational speakers talk about good habits that can lead to success one is acquiring knowledge. Any kind of knowledge is advisable to acquire as far as your are still in the position to learn make sure you learn. This is not exactly for you but to everyone because all the knowledge that you have gotten is what will determine your level of success.
|
|
|
|
Troytech
Sr. Member
Offline
Activity: 336
Merit: 261
R7 for Campaign management
|
|
January 15, 2024, 02:01:06 PM |
|
Ma brother male I talk my mind small cause I Don dey see many people dey talk down on school like say na one kind mistake wey no body suppose make or like say na trash. OP if you no go school you for fit read and write or na your traditional language you dey use communicate here, I know say e get place things we learn for school wey opportunity fit no allow us use, no mean say school na one kind thing, our parents wey send us school know say e get plenty things wey dem no fit achieve because of school. As for me I dey use some of my school knowledge oh, infact even the algebra I dey use am. I still love maths till today and e dey help me with some complex ideas I dey get.
|
|
|
|
Fiasem20
Member
Online
Activity: 322
Merit: 70
|
|
January 15, 2024, 03:09:42 PM |
|
Knowledge na power,why dem say knowledge na power be say any education wey person don acquire e fit defend himself for outside like in the place of contribution,I fit testify say most contribution I dey make for dis forum na wetin I learn for school.Me I go talk say the knowledge wey I acquire for school dey help me well well for dis forum no be only this forum but for outside sef,I dey fit express myself for outside in terms of speaking English.
|
|
|
|
Lord b
Newbie
Offline
Activity: 24
Merit: 6
|
|
January 16, 2024, 07:37:31 AM |
|
The knowledge gotten from school e dey help well well and even though dem dey say education na scam yes I also agree for that because when go to school and spend four years or more in the university and come out with good grade yet nothing to comfort your stress to acquire di certificate. But in real life education dey help because as you go to school even though there is no job, you use your knowledge to make money small from skills and other hustling. Education is not a waste but e get small element of truth concerning dat statement. Now just look at the society, those who no dey educated can't do this typing work and anything concerning internet job.
First off your post is very confusing and contradictory of itself How can you say the knowledge gotten from school helps even to the tone of helping make money and yet say that you agree that education is a scam,I mean which one is it Education in it's entirety has no semblance to scam in any manner or form,suffice to say most curriculum in Nigeria are fraught with outdated and irrelevant contents.In some respects,it can be said we're just practicing legacy education especially in this part of the world but that not withstanding education is very important,the qualifications you attain help propel you further in the workspace or in professional settings,also in the school setting you get to meet and interact with people of different calibre,broaden your horizon,get unlimited exposure which you wouldn't be able to achieve outside of the educational setting/world We need an extensive review of the educational system in Nigeria and a total overhaul of the school system especially the tertiary institutions so as to make education more attractive and rewarding Furthermore there is need for provision of enabling environments and ample opportunities for scholars to practice what they studied and advance via research and gathering of experience Lastly it is profoundly wrong to confuse literacy with education, the ability to read and write albeit minimally cannot serve as a substitute for education
|
|
|
|
Agbe
Legendary
Offline
Activity: 1064
Merit: 1359
|
|
January 16, 2024, 09:24:51 AM |
|
First off your post is very confusing and contradictory of itself How can you say the knowledge gotten from school helps even to the tone of helping make money and yet say that you agree that education is a scam,I mean which one is it Lol!! From your comment I can see that you don't understand my mind. When people say that education is a scam, that does not mean the denotation meaning but it is connotation in nature. And "Education is Scam" can only be understood by those who are well educated and not for those who just went to university to get the certificate. In any educational setting I found myself in the classroom, I told students that I hate education and also I love education. Lord b you won't understand, this my saying is bigger your understanding. I can only analyse it well to your understanding when you face one on one. But I can only tell you to read this book "Pedagogy of the Oppressed", by Paulo Freire. If you really understand education and well educated, my brother you will not like to go to school. The real education is not giving in any educational setting in the world. According to Paulo Freire, the teachers are even afraid to teach the real thing to the students because of revolution and retaliation. Okay let me tell you why I love education, because education gives me aware of the unknown. It gives me information of the unknown. And why I hate education because it makes me angry everytime I see the people went to school with good grade and come back without job, and because of this scenario the politicians or our leaders have created in the educational scene, people started seen education as a scam. Scamming does not mean that education is scamming people, Capital NO, but because of the things happening around people are saying that education is scam. But normally if you are well educated and know the pros and cons in education very well, you will hate education. Those who have lite knowledge in education and it system will not know that education is a scam. Please I am not insulting anyone but trying to make things easy for you to understand. And yes you are confused because you not from the leftist field of education but probably from the rightist. And di only leftist which I know in this forum is The Sceptical Chymist, because him don talk wey I don see. And leftist never e dey okay with di educational system in any country. And I will like to you to read di book I recommend for you to read. Education is a scam because di leaders don do am be say, education is not for you good again but for your goods.
|
| | | . .Duelbits. | | | █▀▀▀▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄▄▄▄ | TRY OUR
NEW UNIQUE GAMES! | | . ..DICE... | ███████████████████████████████ ███▀▀ ▀▀███ ███ ▄▄▄▄ ▄▄▄▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀████▀ ▀████▀ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ▄████▄ ▄████▄ ███ ███ ██████ ██████ ███ ███ ▀▀▀▀ ▀▀▀▀ ███ ███▄▄ ▄▄███ ███████████████████████████████ | . .MINES. | ███████████████████████████████ ████████████████████████▄▀▄████ ██████████████▀▄▄▄▀█████▄▀▄████ ████████████▀ █████▄▀████ █████ ██████████ █████▄▀▀▄██████ ███████▀ ▀████████████ █████▀ ▀██████████ █████ ██████████ ████▌ ▐█████████ █████ ██████████ ██████▄ ▄███████████ ████████▄▄ ▄▄█████████████ ███████████████████████████████ | . .PLINKO. | ███████████████████████████████ █████████▀▀▀ ▀▀▀█████████ ██████▀ ▄▄███ ███ ▀██████ █████ ▄▀▀ █████ ████ ▀ ████ ███ ███ ███ ███ ███ ███ ████ ████ █████ █████ ██████▄ ▄██████ █████████▄▄▄ ▄▄▄█████████ ███████████████████████████████ | 10,000x MULTIPLIER | │ | NEARLY UP TO .50%. REWARDS | | | ▀▀▀▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄▄▄▄█ |
|
|
|
sotelorene
|
|
January 16, 2024, 10:15:35 AM |
|
Omor so far so good, the knowledge wey I don get dey help me and again school no dey teach only knowledge but character also, school don teach me so many things wey be say on a normal I no fit get or know. At least I don know how to approach things and human being and of course school no go fit teach you everything and everybody get their own area of specialty so the knowledge wey pesin go get for em field him not fit apply am for everywhere.
|
|
|
|
camilocollin6
Jr. Member
Offline
Activity: 47
Merit: 6
|
|
January 17, 2024, 11:41:20 AM |
|
I dey feel you, bro. When groceries prices dey go up, na so inflation dey show face for real life. I agree with you say knowledge dey give us freedom and understanding. School knowledge fit really help for life; if I bin dey more attentive for school, I fit don be college professor by now. And I also dey appreciate the new possibilities wey digital currency like crypto and Bitcoin dey bring. I hope say for the future, every school go dey teach students about digital currency.
|
|
|
|
|