So many people just feel say any young guy wey don make am nah ritualism him be, although many of our youth encounter in such activity's but not all the youths
D reason why people dey feel like dat b say, person no dey work, no dey do business like d way we dey do BTC and crypto business, and u go just see d person with d latest car in d society, and u tink people will not call such person a ritualist. But not all d youths will join such evil activities in d society because, d community I come from d day u join such ritualist and u by mistake eat d food or water manufacture from dat land u are a dead person already, which is d reason why our youths don't like to play such thing than to hustle with their strength and energy to get clean money like d one we dey get from BTC.
This same process dea make some parents dea drip fear for their children abeg no be everybody wey make am be ritualist so abeg no be everybody WE GO DEA GET DOUBT FOR ABEG
Not all parents go fear for your wealth bro because, if your parents no Wetin u dey do to earn your money like d way some of our mother and father no Wetin we dey do take dey get d money wey we dey use to sustain d family and also show love to our siblings dem no go doubt your wealth.