Bitcoin Forum
June 22, 2024, 12:07:25 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: The kidnapping matter for Naija  (Read 134 times)
Victorybit1 (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 160
Merit: 84


View Profile
January 17, 2024, 10:27:04 AM
 #1

This kidnapping matter dey bother me because the government never really take it upon themselves to stop this evil that's happening in our country.
Only government say every sim must be link to a National identification number(NIN) before you go fit use am, sim  wey no dey link to NIN, will be barred but how come dem no dey fit get these kidnappers their Identities with the numbers wey them dey use call for ransom or abi them dey use the victims number dey call for these ransom? Some of the victims are not even rich, how them go take raise the money? What a wicked world, no sympathy for human life because of money wey we all go die leave one day.

That video wey I watch wey them keep the victim for forest still dey traumatize me, how the victim families go dey feel?
If na better country wey dey function well, they will trace those calls and messages from wherever  it is coming from. Everyday people dey fear to travel through road because of this kidnapping. Na only God go help us o. Make bad thing no happen to any of us here.
Samlucky O
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 322
Merit: 269


The great city of God 🔥


View Profile WWW
January 17, 2024, 11:14:52 AM
Merited by nelson4lov (1)
 #2


Only government say every sim must be link to a National identification number(NIN) before you go fit use am, sim  wey no dey link to NIN, will be barred but how come dem no dey fit get these kidnappers their Identities with the numbers wey them dey use call for ransom or abi them dey use the victims number dey call for these ransom?
You don ask the question and also answer yourself. The NIN wey dem do na to fufil the righteousness of Law passed by government but I think na there e end. And there porpose of that thing nk be wetting you think. E dey difficult for government to track those perpetrators down because of some reasons.
1. Mosk kidnappers work with government elected bodys and them get hope say nothing fit do them and even if them Catch them, dem go bail them without Shishi.

2. NIN linking(kyc) na just to know customer wey dey linked to that sim card. That's why we sopos to dey careful because this criminals fit steal your phone if you mistakenly drop am any how, and them fit use your sim card for kidnapping operations and na your line dem go use call the people wey dem kidnap there person. And this our mumu officers go dey so dump to know say criminal no go fit use their identity call. Them go continue to trace that line untill dem go Catch innocent person wey no no wetting dey happen. Sometimes you fit end in jail for wetting you know no. Whilw Sometimes dem dey use the line of person wey dem kidnap to call the victim their people.

Some of the victims are not even rich, how them go take raise the money? What a wicked world, no sympathy for human life because of money wey we all go die leave one day.
Person wey dey do kidnapping no dey reason wetting you dey think. Most of the kidnappers believe say even say money no dey, say if them kidnap you say money go come by force. E dey comon for my area. Some people wey dem kidnap, na due to wetting dem dey talk outside or how them dey flunt themselves. Emaging when person no get money but you dey claim wetting you no get make people respect you, if you no take time that respect you dey find na for inside Bush you go get am. So sometimess make we dey dey mindfull of wetting we dey talk because every speach you dey make, get meaning and also implications.

That video wey I watch wey them keep the victim for forest still dey traumatize me, how the victim families go dey feel?
If na better country wey dey function well, they will trace those calls and messages from wherever  it is coming from. Everyday people dey fear to travel through road because of this kidnapping. Na only God go help us o. Make bad thing no happen to any of us here.
Insecurity for the country too much and na the people wey dey secure you dey give information to people wey go kill you. So wetting come be security? I watch one video of a Lady wey excape death from kidnappers and she said the people wey kidnap dem na people wey dey sell human part, say there own no be those ones wey dey collect ransom but na just to kill. and na politicians dey come buy those part for there and use for ritual porpose and na police dey give the kidnappers information on wetting dey happen. Say na God help am to excape say na everyday dem dey slaughter people dey sell to those our government people. Sorry to say this, if kidnappers kidnap you and you come back alive just thank God because most people no dey lucky enough and them died in the process.

Note be always cautious of the type of car or vehicle you enter expecailly if na only guys dem full inside. Or you fit dey enter Park pay better money to go to your destination safely than entering one chance vehicle all because of cheap price because this cheap price Naim go make person enter one Chace motor. So make we dey carefull because. no be all vehicles for road dey find passengers. Most people don travel and never come back till today, and no be say na accident but na slaughter and sell. so make we dey extremely careful because no be only politicians dey do am, but also Yahoo boys. them get motor wey dey help dem find victims for road.

███████████████████████████████▀▀▀▀
███████████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀█▀█▀▀▀▀▀█████████
███▄▀▀▀   ▄▄▄▄   ▄▄▄▄   ▀▀▀▄███
███████▀▀▀████▌ ▐████▀▀▀███████
█████▀███▀█▀██▌ ▐██▀█▀███▀█████
███████▀▄▀▄███▌ ▐███▄▀▄▀███████
█████▄██▄██▄██   ██▄██▄██▄█████
███████▄▄▄████   ████▄▄▄███████
██████████▀▀▀▀   ▀▀▀▀██████████
██████████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
TRUST DICE
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
█▀▀▀











█▄▄▄
#1 RATED CRYPTO
CASINO IN THE WORLD
██ ██ ██ ██ █Trustpilot
▀▀▀█











▄▄▄█
▄█████████████████████████████
██████████████████▀▀█████▀▀████
█████████████████▀█████████▀███
██████████████████████████████
███████████████████████████▄███
█████████████████████████▄▄████
███████████████████████████████
█████████████░░░███████████████
███████████░░░█████████████████
█████████░░████████████████████
█████░░░██████████████████████
███░░█████████████████████████
▀░░░█████████████████████████▀
█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
Makus
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 364
Merit: 256



View Profile WWW
January 17, 2024, 10:25:35 PM
 #3

If we dey talk about tracking of phone calls, people dey for this country wey Dem dey track phone call to the location oo. I no dey talk about all those mumu apps wey we dey see for play store oo, how I take know, na when them track person come my side through phone calls. Small boys for we area go threaten one big man pikin through phone, say dem go kidnap her. Omor na so them just carry police track them come reach house carry them go station oo, later naim the boys confess say na just cruise them dey catch. However cases of hostage situation, the kidnapper they always warn say make them no try anything stupid if not, them no mind killing the hostage. So cases like that you dey rush they go try to track come go invade the area. Besides our Nigerian police them like peace pass gunshots.

.
SPIN

       ▄▄▄██████████▄▄▄
     ▄███████████████████▄
   ▄██████████▀▀███████████▄
   ██████████    ███████████
 ▄██████████      ▀█████████▄
▄██████████        ▀█████████▄
█████████▀▀   ▄▄    ▀▀▀███████
█████████▄▄  ████▄▄███████████
███████▀  ▀▀███▀      ▀███████
▀█████▀          ▄█▄   ▀█████▀
 ▀███▀   ▄▄▄  ▄█████▄   ▀███▀
   ██████████████████▄▄▄███
   ▀██████████████████████▀
     ▀▀████████████████▀▀
        ▀▀▀█████████▀▀▀
.
RIUM
FAST DEPOSITS
AND WITHDRAWALS
    ▄▄████████▄▄                        ▄██████▄
  ▄███████▀██████▄                    ▄██████████▄
 ██████ ▀▀ ▄ █████       ██          ▄████████████▄
████████  ▄▀▄ ▀██▀      ▄███       ▄███          ███▄
███████▄  ▀▀▀ ▄██      ▄█████▄    ████████    ███████
███████  ██▀  ▄██     ████████▄   ███▀ ▄▄▄    ▄▄▄▄▀██
█████▄▄  ▀▀▄   ██▄    ▀▀█████▀▀   █████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███
 ██████ █ ▄ ▄█████    ▀▄▄▀▀▀▄▄▀   ████████    ██████▀
  ▀███████████████     ▀█████      ▀██████▄▄▄▄████▀▀
    ▀▀█████████▀         ███         ▀▀████████▀▀
WHEEL OF
FORTUNE
[WELCOME OFFER
     200% + 50FS
]▄███████████████████████▄
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████▀▀██████
████████████▀▀▀    ██████
███████▀▀▀   ▄▀   ███████
████▄     ▄█▀     ███████
███████▄ █▀      ████████
████████▌▐       ████████
█████████ ▄██▄  █████████
███████████████▄█████████
█████████████████████████
▀███████████████████████▀

▄▀▀▀











▀▄▄▄
.
PLAY NOW
▀▀▀▄











▄▄▄▀
nelson4lov
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2114
Merit: 796


Top Crypto Casino


View Profile
January 17, 2024, 10:54:47 PM
 #4

I have two possible explanation as to why the government hasn't done anything to apprehend those kidnappers.
  • Either those kidnappers dey work for government or
  • The NIN thing na just fancy and to fulfill all righteousness just as @Samlucky don already talk

E just dey scary say Kidnapping don dey move from  roadside and highways to homes. So we no even dey safe in our home and that is scary. To top the matter off, government no dey even talk anything about the matter or the Jos killings or Ibadan bombing yesterday. Terrible.

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
..CASINO....SPORTS....RACING..
iBaba
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 434
Merit: 267


Bitcoin in Niger State💯


View Profile WWW
January 17, 2024, 11:21:18 PM
 #5

If we dey talk about tracking of phone calls, people dey for this country wey Dem dey track phone call to the location oo. I no dey talk about all those mumu apps wey we dey see for play store oo, how I take know, na when them track person come my side through phone calls. Small boys for we area go threaten one big man pikin through phone, say dem go kidnap her. Omor na so them just carry police track them come reach house carry them go station oo, later naim the boys confess say na just cruise them dey catch. However cases of hostage situation, the kidnapper they always warn say make them no try anything stupid if not, them no mind killing the hostage. So cases like that you dey rush they go try to track come go invade the area. Besides our Nigerian police them like peace pass gunshots.

I feel like we are not just ready yet as a country to face these issues of kidnapping squarely and it is not even funny. What one will never wish in his entire life on the surface of the earth is to have an encounter with kidnappers. It is a very horrific moments that gives you a heightened trauma. It is like sighting the day of judgment on earth for anyone who got a first hand experience of such incidents. It is highly ridiculous.

As an individual, you need to be extra careful with borrowing strangers your phones to make calls, or even allowing someone close to you to use your phone to make strange calls. Be very vigilant and I'm not saying you should not trust your loved ones but be very careful about those incidents. Don't give out your phones for others to insert their Sims or make calls you aren't aware of. That might be the only way the security agencies can trail such crime numbers which will be linked to your phone since you used it last.

As a country, I want to challenge this government to wake up and beef up this security challenges that have affected lives and others with sad story of victimization. These things just have to stop for this country to be safe for the citizens who are not in war but it feels like so, due to the heat of several unfortunate situations and scenarios.

.
DuelbitsSPORTS
▄▄▄███████▄▄▄
▄▄█████████████████▄▄
▄██████████████████████▄
██████████████████████████
███████████████████████████
██████████████████████████████
██████████████████████████████
█████████████████████████████
███████████████████████████
█████████████████████████
▀████████████████████████
▀▀███████████████████
██████████████████████████████
██
██
██
██

██
██
██
██

██
██
██
████████▄▄▄▄██▄▄▄██
███▄█▀▄▄▀███▄█████
█████████████▀▀▀██
██▀ ▀██████████████████
███▄███████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
▀█████████████████████▀
▀▀███████████████▀▀
▀▀▀▀█▀▀▀▀
OFFICIAL EUROPEAN
BETTING PARTNER OF
ASTON VILLA FC
██
██
██
██

██
██
██
██

██
██
██
10% CASHBACK
          100% MULTICHARGER
Makus
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 364
Merit: 256



View Profile WWW
January 17, 2024, 11:41:16 PM
 #6

I feel like we are not just ready yet as a country to face these issues of kidnapping squarely and it is not even funny. What one will never wish in his entire life on the surface of the earth is to have an encounter with kidnappers. It is a very horrific moments that gives you a heightened trauma. It is like sighting the day of judgment on earth for anyone who got a first hand experience of such incidents. It is highly ridiculous.

As an individual, you need to be extra careful with borrowing strangers your phones to make calls, or even allowing someone close to you to use your phone to make strange calls. Be very vigilant and I'm not saying you should not trust your loved ones but be very careful about those incidents. Don't give out your phones for others to insert their Sims or make calls you aren't aware of. That might be the only way the security agencies can trail such crime numbers which will be linked to your phone since you used it last.

As a country, I want to challenge this government to wake up and beef up this security challenges that have affected lives and others with sad story of victimization. These things just have to stop for this country to be safe for the citizens who are not in war but it feels like so, due to the heat of several unfortunate situations and scenarios.

I feel you bro, omor my brother I no mind creating any trust issues with any person at all. Because things wey dey happen around they make people feel like say na even their so called love once naim they lick their information they give these kidnappers either mistakenly or purposely. So make we they careful the kind of persons we dey tell some kind things. Na for this forum naim person post story wey happen for em villa, how kidnappers kidnap person wey just come village come dey with em people, come still withdraw all em live savings in millions. So make we dey vigilant and also part always just as the bible talk. E get why Dem call phone your hand set, no be your neighbor set. Mind who you dey open your privacy dey give even if na for 5 sec.

.
SPIN

       ▄▄▄██████████▄▄▄
     ▄███████████████████▄
   ▄██████████▀▀███████████▄
   ██████████    ███████████
 ▄██████████      ▀█████████▄
▄██████████        ▀█████████▄
█████████▀▀   ▄▄    ▀▀▀███████
█████████▄▄  ████▄▄███████████
███████▀  ▀▀███▀      ▀███████
▀█████▀          ▄█▄   ▀█████▀
 ▀███▀   ▄▄▄  ▄█████▄   ▀███▀
   ██████████████████▄▄▄███
   ▀██████████████████████▀
     ▀▀████████████████▀▀
        ▀▀▀█████████▀▀▀
.
RIUM
FAST DEPOSITS
AND WITHDRAWALS
    ▄▄████████▄▄                        ▄██████▄
  ▄███████▀██████▄                    ▄██████████▄
 ██████ ▀▀ ▄ █████       ██          ▄████████████▄
████████  ▄▀▄ ▀██▀      ▄███       ▄███          ███▄
███████▄  ▀▀▀ ▄██      ▄█████▄    ████████    ███████
███████  ██▀  ▄██     ████████▄   ███▀ ▄▄▄    ▄▄▄▄▀██
█████▄▄  ▀▀▄   ██▄    ▀▀█████▀▀   █████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███
 ██████ █ ▄ ▄█████    ▀▄▄▀▀▀▄▄▀   ████████    ██████▀
  ▀███████████████     ▀█████      ▀██████▄▄▄▄████▀▀
    ▀▀█████████▀         ███         ▀▀████████▀▀
WHEEL OF
FORTUNE
[WELCOME OFFER
     200% + 50FS
]▄███████████████████████▄
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████▀▀██████
████████████▀▀▀    ██████
███████▀▀▀   ▄▀   ███████
████▄     ▄█▀     ███████
███████▄ █▀      ████████
████████▌▐       ████████
█████████ ▄██▄  █████████
███████████████▄█████████
█████████████████████████
▀███████████████████████▀

▄▀▀▀











▀▄▄▄
.
PLAY NOW
▀▀▀▄











▄▄▄▀
Wiwo
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1092
Merit: 723



View Profile WWW
January 17, 2024, 11:50:09 PM
 #7

The insecurity in the country is at alarming rate and the government have failed in they civic responsibility which is to protect life and properties, but latel the outcome and reality on ground have pointed otherwise, because the security agencies have lost the fight against insecurity and criminals and why e he so na because our government no dey proactive a d even the they have failed also to reques a d safe the life of those who have become the victims of this insecurity in the land.

So for that e, the best thing to do now is to avoid any conditions that will expose you to security threats, and Al's to avoid unnecessary travales most especially going on journeys using the Nigeria roads, this is the most unsafe means of transportations.



               ▄██▄▄                          ▄████
             ▄█▀   ▀▀▄▄                    ▄█▀▀   ▀█▄
            █▀         ▀▄                ▄█▀        █▄
           █▀   ▄█▄▄            ▄▄▄▄▄▄███▀      ▀▄   █▄
          ▄█   ▄█▀███▄▄                          █   ▀█
          █    ▀   ▀████▄   ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄        █   █▄
          █         ▀████████████████████████▄▄▄      ██
         ██        ▄██████████████████████████████▄    ▀█▄
        ▄█▀     ▄████████████▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀█████████████▄▄   ▀█▄
      ▄█▀     █████████████              ▀▀████████████▄   █▄
    ▄█▀        ▄██████████████▀▀█▄    ▄▄     █  ▀██ ▀███▄   ██
   ███▄▄     ▄███████████▀▀           ▀██▄        ▀  ▀▀     █▀
     █▀     ███████████▀                               ▄▀   ██
    █▀    ▄██████████▀                       ▄▄▄       ▀   ▄█
   █▀    ▄██████████▀           ▄▄      ▀▀████████▄         ▀██▄
  █▀    ▄███████████          ▄██▀   ▀▀█▄   ▀███████▄▄▄██▄▄   ▀██▄
 █▀     ▀▀▀▀▀▀██████         ████      ▀██▄  ▀████████   ▀▀▀    ▀█▄
▄█              ▀▀█           ████  ▄▄█▄▄███▄  ▀██████           ▀█▄
██▄▄▄▄▄                       █████  ▀▀▀▀▀▀▀▀▀   ▀████▄           ██
       ▀▀▀▀▀▄▄▄                █████▄▄▄            ▀▀▀▀▀▀        ▄██
               ▀▀▀▄▄           ▀█████████████████▄▄          ▄▀▀▀
                    ▀▀▄▄         ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀    ▀
                        ▀
.
.BETFURY..
|
         ▄▄▄▄▄████▀▄▄▄
      ▄███▀▀▀█▀▀  ▄████▄
    ▄██     ▀       ▀▀███▄
  ▄██   ▄██▄    ▄█▄   ▀████▄
 ██▀    ████▀▀▀▀▀▀█     ▀███
██▀   ▄███   ███▄▄▄█▄    ▀███
██    ███  ▄█▀▀█▀▀███     ███
██    ███▄▄██ █▄█▄ ███    ██▀
██        ▀▀█▄▄▄▄▄▄█▀     ██
██▄   ▄  ▄▄▄ ▄▄▄  ▄▄     ▄█▀
 ██▄█▀  █▄▄█ █▄  █ ▄▄   ▄██
  ███   █▄▄█ █   █▄▄█  ▄█▀
   ████▄             ▄██▀
    ▀█▀█▄▄█▄▄▄▄▄▄▄███▀
       ▀▀▀████▀▀▀▀
WIN REAL CRYPTO IN THE REAL DROP
JOIN $20,000,000 CRYPTODROP
|Join Fury Game
Get Free Crypto
BFG, USDT, BTC, ETH
|▄████████████████████████▄
██████████████████████████
████▀▀▀▀▀██████████▀▀▀████
████▄ ▀█▄ ▀██████▀  ▄█████
██████▄ ▀█▄ ▀██▀  ▄███████
████████▄ ▀█▄   ▄█████████
██████████▄ ██ ▀██████████
█████████▀   ▀█▄ ▀████████
███████▀  ▄██▄ ▀█▄ ▀██████
█████▀  ▄██████▄ ▀█▄ ▀████
████▄▄▄██████████▄▄▄▄▄████
 ████████████████████████
▄█████████████████████▄
███████████████████████
████████████████▀▀█████
███████████▀▀▀    █████
██████▀▀▀   ▄▀   ██████
███▄     ▄█▀     ██████
██████▄ █▀      ███████
███████▌▐       ███████
████████ ▄██▄  ████████
██████████████▄████████
███████████████████████
▀█████████████████████▀
...PLAY...
[/tr
Briankimp1
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 139
Merit: 7


View Profile
January 18, 2024, 03:18:25 AM
 #8

The government of Nigeria don show us say them no dey reliable we need to setup local security structures inside the local environs make we fit help ourselves everybody try be their brothers keeper because we get very nonchalant leaders people way no even know their duties well I no blame dem when engineers dey work for bank dem no even dey do anything serious to stop all this things actually me I believe say government hand dey involved in some of this things way dey happen if not dem for don stop.
SmartCharpa
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 476
Merit: 291



View Profile
January 18, 2024, 12:55:25 PM
 #9

This kidnapping matter dey bother me because the government never really take it upon themselves to stop this evil that's happening in our country.
Only government say every sim must be link to a National identification number(NIN) before you go fit use am, sim  wey no dey link to NIN, will be barred but how come dem no dey fit get these kidnappers their Identities with the numbers wey them dey use call for ransom or abi them dey use the victims number dey call for these ransom? Some of the victims are not even rich, how them go take raise the money? What a wicked world, no sympathy for human life because of money wey we all go die leave one day.

That video wey I watch wey them keep the victim for forest still dey traumatize me, how the victim families go dey feel?
If na better country wey dey function well, they will trace those calls and messages from wherever  it is coming from. Everyday people dey fear to travel through road because of this kidnapping. Na only God go help us o. Make bad thing no happen to any of us here.

Some of these kidnnapers, is just like governments hand de involved, if not how them take they get better better guns, even our army guns no better pass their own. I know sure say all this tracking of phone things them no dey take am serious, if not they for don get many people that are involved. You know say if they start to dey track their phones, many people nyash go open, if their hands no dey involved this kidnapping of people will not be increasing day by day. I don't think they use to link their own identity with the Sim card they use to collect ransom, i think them dey use the Sim card that is already registered, that is why we need to very careful anytime we want to buy new sim card, because will use the NIN to link into another sim without our notice.

Even my place since i take know my self, that kidnnapers have not enter before, no dey save again at all, they don't care to enter anywhere to kidnap and kill people. This country don dey fear me, we need to dey very careful to protect ourselves, as country don hard make we no fall under any of these wicked people hand.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
sotelorene
Member
**
Online Online

Activity: 266
Merit: 29

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
January 18, 2024, 06:51:27 PM
 #10

The truth of the matter be say no be only Nigeria all this nonsense dey happen because even for abroad e dey happen but the rate wey e dey happen for our country dey very high and e dey annoying and again our Government or leaders no fit put those things to an end but dey go fit do something about am that is, dey fit reduce the rate wey e go dey happen. I go just advice people make them dey careful and watchful although na God dey keep everybody but we gats dey careful because definitely those things no go fit stop.

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
Marykeller
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1106
Merit: 513



View Profile WWW
January 18, 2024, 06:53:51 PM
 #11

If to sae we get a working government the issue of kidnapping for become a thing of the past by now. We for d deal with how we go make our country better to attract investors.

This kidnapping of a thing, our government has been so quiet about it all this while, which makes it to look like they have a hand in it cos on a norm no country treats kidnapping activities happening in their coumtry with a lighter hand, they treat them decisively with military force. But here we are, talking about kidnapping year in, year out without finding lasting solutions on how to treat the menace that has turned out to be a job to many, by kidnapping and demanding ransom from their kidnap victims families

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Miles2006
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 280
Merit: 175


#SWGT PRE-SALE IS LIVE


View Profile
January 18, 2024, 07:08:50 PM
Merited by Justbillywitt (2)
 #12

I will urge anyone travelling for long distance to wait for now like those Abuja and north area, coppers too need to dey careful cause the government no want to take action so we no suppose move anyhow instead make we wait first, I never wan conclude if government go take actions or not and the best way to be safe especially coppers wey dey travel this period na to wait first because those kidnappers dey ever ready and no one can tell when they'll come back again.
With all due respect na those north and Muslim people dey involve for this act na why the leaders no fit talk anything, I can still remember when Atiku came for presidential election and during that period the Muslim people kill one Christan student and people start to retaliate for the matter and the moment Atiku gave a speech concerning the death of the female student on Twitter he later deleted it cause people attack am. Our president no wan take action for this matter something dey behind am and na very hidden secret or those boys na him boys for election time, the best way na to stay safe.

SWG.ioPre-Sale is LIVE at $0.15
║〘 Available On BINANCE 〙•〘 FIRST LISTING CONFIRMED 〙•〘 ✅ Certik Audited 〙║
╙ ›››››››››››››››››››››››››››››› BUY NOW ‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹ ╜
De-cub
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 28
Merit: 1


View Profile
January 19, 2024, 08:14:14 AM
 #13

Kidnapping matter for Naija.
This issue or matter many for mouth,with the things wey dey go on around for naija, kidnapping don enter high rate now, many people dey fear to help the poor ones because of kidnapping, now e con even be say them don dey kidnap poor ones too, everybody body don dey fear because no body know wetin go Happen next.

I know all this stuffs and kidnapping nah for money but kidnapping no be the only way, last week wey them kidnapped one honorable for my street, the news just dey shocking because they finally kill the man which the matter tire me to explain. Abeg make we dea extremely careful this days Because the rate of kidnapping too much and I pray God help us all.
Obim34
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 280
Merit: 258



View Profile
January 19, 2024, 02:30:20 PM
 #14

The rate of kidnapping has even reduced a lot unlike before, the yahoo stuffs is now what youths are into but crimes like this can never be stopped because they see it as their own kind of job and business.

The government would be of good help if they decide on taking it upon themselves but rather they choose sleeping on their duty post. I always wonder if they ever thought paraventure they become the victim or close relative to the victim.
One other strategy the kidnappers use to become anonymous is the idea of using private number to make calls, there it will be difficult to trace or cramp them.

.
Duelbits
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
///  PLAY FOR FREE  ///
WIN FOR REAL
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
██████████████████████████████████████████████████████
.
PLAY NOW
.
██████████████████████████████████████████████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
Spaceman1000$
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 560
Merit: 180



View Profile
January 19, 2024, 02:49:58 PM
 #15

This kidnapping matter dey bother me because the government never really take it upon themselves to stop this evil that's happening in our country.
Only government say every sim must be link to a National identification number(NIN) before you go fit use am, sim  wey no dey link to NIN, will be barred but how come dem no dey fit get these kidnappers their Identities with the numbers wey them dey use call for ransom or abi them dey use the victims number dey call for these ransom? Some of the victims are not even rich, how them go take raise the money? What a wicked world, no sympathy for human life because of money wey we all go die leave one day.

That video wey I watch wey them keep the victim for forest still dey traumatize me, how the victim families go dey feel?
If na better country wey dey function well, they will trace those calls and messages from wherever  it is coming from. Everyday people dey fear to travel through road because of this kidnapping. Na only God go help us o. Make bad thing no happen to any of us here.
Before you go fit pick people exact location, you need to have a satellite 📡🛰️ and also a sophisticated drown view of the kidnappers, however most of our military personnel's dont have this equipments. Today I'm hearing that some people that haven't linked their SIM with their NIN have been restricted from making calls, I don't know how long it will take for this exercise to be over. Even if every SIM is linked an NIN, it won't stop kidnapping, because we have a lot of ungoverned space in our country that are hideout for this criminals. We need to have forest guards and decentralized policing system cutting across communities within and outside the local government area in partnership with the committee leaders, so that we can always observe who or whatever that is going into our Forrest.

Y3shot
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 630
Merit: 172


#SWGT PRE-SALE IS LIVE


View Profile
January 19, 2024, 05:23:26 PM
 #16

Insecurity has always been a problem in this country for a very long time which the government no dey even try their best to see the rate of this crime committed to reduce. With all the nin and bvn stuff kidnapping keep on taking place . Nigeria government needs to really work on the security,  I think their is noting that has being changed about the security of Nigeria,  they still operate in the analogue way that is why kidnapping is still on the increase.  Government should be blamed for the level of insecurity in the country because it is the duty of government to save life and properties.

SWG.ioPre-Sale is LIVE at $0.15
║〘 Available On BINANCE 〙•〘 FIRST LISTING CONFIRMED 〙•〘 ✅ Certik Audited 〙║
╙ ›››››››››››››››››››››››››››››› BUY NOW ‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹ ╜
Gozie51
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2520
Merit: 624



View Profile
January 19, 2024, 05:52:05 PM
 #17

E get government official for this present administration wey dem allege say im steal millions and after much heat I don dey hear say im say im no steal alone, say bigger government official follow inside. Shebi dem still say if bad thing dey happen for inside government and within 24hours the thing no stop say government hand dey inside?

All these na preamble say na rat wey dey house dey tell the one outside say oga madam hide fish for cupboard. How we go just dey withness this kind of insecurity for the country and nothing is being done about it? When dem still hold one person the way dem go release you no go know. This is the effect of corruption because corruption kills the law and buries it at the same time. There is death penalty for kidnapping for some states but I don't know how many caught have been put at death sentence. The tory plenty, at least as e don enter Abuja now, make we see how the government officials go feel because corruption dey fly for their corridor.

.
SPIN

       ▄▄▄██████████▄▄▄
     ▄███████████████████▄
   ▄██████████▀▀███████████▄
   ██████████    ███████████
 ▄██████████      ▀█████████▄
▄██████████        ▀█████████▄
█████████▀▀   ▄▄    ▀▀▀███████
█████████▄▄  ████▄▄███████████
███████▀  ▀▀███▀      ▀███████
▀█████▀          ▄█▄   ▀█████▀
 ▀███▀   ▄▄▄  ▄█████▄   ▀███▀
   ██████████████████▄▄▄███
   ▀██████████████████████▀
     ▀▀████████████████▀▀
        ▀▀▀█████████▀▀▀
.
RIUM
..FAST DEPOSITS .........
..AND WITHDRAWALS..
    ▄▄████████▄▄                        ▄██████▄
  ▄███████▀██████▄                    ▄██████████▄
 ██████ ▀▀ ▄ █████       ██          ▄████████████▄
████████  ▄▀▄ ▀██▀      ▄███       ▄███          ███▄
███████▄  ▀▀▀ ▄██      ▄█████▄    ████████    ███████
███████  ██▀  ▄██     ████████▄   ███▀ ▄▄▄    ▄▄▄▄▀██
█████▄▄  ▀▀▄   ██▄    ▀▀█████▀▀   █████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███
 ██████ █ ▄ ▄█████    ▀▄▄▀▀▀▄▄▀   ████████    ██████▀
  ▀███████████████     ▀█████      ▀██████▄▄▄▄████▀▀
    ▀▀█████████▀         ███         ▀▀████████▀▀
..WHEEL OF..
..FORTUNE...
.WELCOME OFFER .
......200% + 50FS.....
▄███████████████████████▄
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████▀▀██████
████████████▀▀▀    ██████
███████▀▀▀   ▄▀   ███████
████▄     ▄█▀     ███████
███████▄ █▀      ████████
████████▌▐       ████████
█████████ ▄██▄  █████████
███████████████▄█████████
█████████████████████████
▀███████████████████████▀

.PLAY NOW.
[/ta
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!