Bitcoin halving only 1 year away:DISCLAIMER: This is not a 1:1 translation but
1miau gave me permission to present it here.
Bitcoin Halving only 1 year away Yes, you hear am well!
Na only 100 days (87 days and a few hours, make we dey accurate) remain before Bitcoin next halving go start
https://buybitcoinworldwide.com/halving/Weytin be halving?Miners dey collect reward because say Dem find new Bitcoin blocks, miners wey dey do Proof-of-Work dey create new blocks every~ 10 minutes.
To dey find blocks for miners e mean say you go dey get blockreward wey dey valuable
BTC, too.
And these block rewards wey Dem attach to each Bitcoin blocks go dey reduce as time goes on
halved.
E dey part of Bitcoin as asset wey scarce because all of us know say, Bitcoin dey limited to 21M coins.
Each 210.00 mined Bitcoin blocks, rewards go dey
halved (= Halving).
210.000 Bitcoin blocks go dey roughly around 4years but e depend on Dem take mine all the 210.000 blocks.
When Satoshi launch Bitcoin,block rewards been dey for 50
BTC per block.
Here na overview:
We still dey earlyAfter dey halve Bitcoin blocks rewards for May 2020 from 12.5
BTC to 6.25
BTC per block, we go see need halving for this 2024(wey fit be this April 2024), E go reduce Bitcoin block from 6.25
BTC (wey actually dey valid) to 3.125
BTC per block.
And true true, we go need agree say 3.125
BTC per block dey very low:
Bitcoin halving dey remind everybody make them know how scarce Bitcoin takes be.
This one dey important make una remember how we take de close to Bitcoin halving.
Na only 87 days remain to go.