Bitcoin Forum
April 30, 2024, 09:14:20 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Where una smerits dey go?  (Read 174 times)
Hatchy (OP)
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 392
Merit: 460


The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID


View Profile
January 26, 2024, 09:48:12 AM
Merited by 1miau (4), Agbe (1)
 #1

well my country people una well done,I dey see how the local board don go well. so many new person don join we local board and we dey expect them also to do well out there. even with the current issue of off topics we still dey see say some of these post no make sense while some still at least dey let person discuss. make we newbies Dem try reduce hand for all these kind post as e no good at all. well, that one no be watin carry me come here today. the thing be say I some how dey vex for we people wey dey our local board. although, I no get right to any body decision o but I want talk on how we take dey distribute our merit. for long, we don see how merit take dey hard for we local board and sometimes better quality post dem go dey but no merit. this one no clear at all. we get some people Dem wey don try apply for merit source to tay make merits still flow for we local board but till now nothing from the admins Dem.

now, from my experience from other local board, I don notice say even as these people Dem get merit source. the number of merit wey dey full dem loca board no be even from Dem merit source but from members of dem local board. why then our own come dey different. we know say the only merit source wey we get for here na @ cryptopreneurbrainboss and that man dey try well well for every body here. also we come dey get extra help from @ hugeblack and @ 1miau. these people Dem try at least to dey check up on we local board when possible.

my question now for us be say where una dey carry una smerit go. I no get right to ask but, e no go make any sense to see so many senior men for we local board wey normal we know say Dem go get this merit why then una no dey help distribute am for here. e no sharp at all say una dey carry una merit go give other people for out side then una dey leave una own people dry. we be one people and as Nigerians, make we still try dey help our selfs. when you come across better post wey u no say suppose collect merit, if you get 1 or 2 just drop am commot. abeg make we try dey do correct things. this wan go also help our board even dey more active and people Dem wey dey wan drop off topic go reduce as them see say correct post den dey collect correct merit, them go try harder create better topic for discussion.

Also, our oga Dem wey apply for merit source, I no say una be senior men o but as Dem talk am for we country, if person need money, e go use money take find am. now, I know of 3 person wey  apply for merit source position for we local board and of all 3, na only @ Charles-Tim na e dey active for we local board. even though say I no too dey see e smerit for here but d guy still dey try dey active.And for me I go like make e go for moderator instead of merit source. as for the remaining two applicants @ Igebotz and Upgrade00, where una dey? how we take sure say if Dem give una these position una go distribute am well for we local board. na d way una take distribute merit when una no be merit source na una go still Tay distribute merit as merit source and so if una no dey share una normal merit for here, how then una wan take share source merit for una people.Abeg, make we dey reason these things some times. e fit get so many reasons why admin nova still answer una applications and this one fit still be one. so my people, make una no wait for merit source but try share una smerits for a start and this place go dey jolly everybody for body.

███████████████████████████████▀▀▀▀
███████████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀█▀█▀▀▀▀▀█████████
███▄▀▀▀   ▄▄▄▄   ▄▄▄▄   ▀▀▀▄███
███████▀▀▀████▌ ▐████▀▀▀███████
█████▀███▀█▀██▌ ▐██▀█▀███▀█████
███████▀▄▀▄███▌ ▐███▄▀▄▀███████
█████▄██▄██▄██   ██▄██▄██▄█████
███████▄▄▄████   ████▄▄▄███████
██████████▀▀▀▀   ▀▀▀▀██████████
██████████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
TRUST DICE
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
█▀▀▀











█▄▄▄
#1 RATED CRYPTO
CASINO IN THE WORLD
██ ██ ██ ██ █Trustpilot
▀▀▀█











▄▄▄█
▄█████████████████████████████
██████████████████▀▀█████▀▀████
█████████████████▀█████████▀███
██████████████████████████████
███████████████████████████▄███
█████████████████████████▄▄████
███████████████████████████████
█████████████░░░███████████████
███████████░░░█████████████████
█████████░░████████████████████
█████░░░██████████████████████
███░░█████████████████████████
▀░░░█████████████████████████▀
█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
1714511660
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714511660

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714511660
Reply with quote  #2

1714511660
Report to moderator
The forum strives to allow free discussion of any ideas. All policies are built around this principle. This doesn't mean you can post garbage, though: posts should actually contain ideas, and these ideas should be argued reasonably.
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714511660
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714511660

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714511660
Reply with quote  #2

1714511660
Report to moderator
1714511660
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714511660

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714511660
Reply with quote  #2

1714511660
Report to moderator
Barikui1
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 182
Merit: 117



View Profile
January 26, 2024, 10:59:51 AM
 #2

Hmmm, as I just dy read this your thread e just be like say make I cry, as I dy really new here,their are so many tins wey I need to know. I know say we get some senior men for this our local board but I no know say them dy up to three self, because na only cryptoneurbrainboss and hugeblack dy show working ,I come even think say na only dem we get, though some of our low rank members dey try scatter, but their power dy limited cos of their rank, abeg our snr men like Charles tim, igebotz and upgrade00 abeg make ona try make ona presence felt, as we dy so, we dy look up to ona abeg, make ona try carry everybody along the way cryptoneurbrainboss dy do, because even in this short time I don dy for we local board, I don feel his presence already, abeg make ona try show ona self as leaders Biko🙏🙏🙏

Samlucky O
Full Member
***
Online Online

Activity: 266
Merit: 186


The great city of God 🔥


View Profile WWW
January 26, 2024, 01:50:27 PM
 #3

This matter wey you bring here today I don dey reason am tey tey , but I no no how I wan talk am because I dey always dey reason the same thing say where our oga them merit dey go. People wey apply for merit source sorpos dey show concern and seriousness about wetting them dey apply for. Because if you dey apply for merit source you sorpos dey show am from your doings like reporting quality post to hugeblack, and the only person wey dey do am wey I know na @Adbitco. if you no get merit to give the person try report am. And moreover our big oga them wey dey here no dey too give merit to junior members and E dey make them feel tired for their efforts. Na even some hero, sr members, full member, members and jr member self come dey release merit.

No doubt merit no easy because to even get am dey hard. And when that 1 enter na to use am well. And the well wey dem dey use am na to give am to legendary member to get attention or attraction and leaving the newbies stranded. Who dey find something go show sign of seriousness to get am. I believe why them never grant this merit source na because oga them from the top fit dey come visit the forum and see say the people wey dey apply merit no dey distribute merit and that thing go make am hard for them to approve am. Apart from brainboss and hugeblack The people wey I see dey try release merit na even sr member like @mia cloe and @hatchy and na because of the merit ona dey get from translation for @1mua, if not E for still dey hard. the rest people dey help each oda.

I_Anime
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 364
Merit: 154


Cashback 15%


View Profile
January 26, 2024, 03:07:04 PM
 #4

Wetting dey affect we local board be say most of us wey dey here prefer to give legendary for outside in other to drag attention as Samlucky talk so. Op e nice say you bring this topic because even I duh take notice about this stuff too. Now and days if I see people post for here most of them the merit wey dem manage get nah either from our boss @CryptopreneurBrainboss or hugeblack. Those people duh really try well well mostly for encouraging our newbies for this our local board. And even Mia Chloe still try for that contest wey e run forus that one con still bring encouragement.
See we know say merit nau something wey really dey valuable to rank up, and anytime you received am e dey encourage you to try harder to try earn more. According to (op) hatchy if we dey help out fellow naija for this our board wey dey post nice contents this our board go con dey more active if you take notice our board no con dey, dey active like b4. So kahe we still dey try dey assist each other for this our board.

Igebotz
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1372
Merit: 1648


The BSFL Sherrif 📛


View Profile WWW
January 26, 2024, 03:38:29 PM
 #5

And for me I go like make e go for moderator instead of merit source. as for the remaining two applicants @ Igebotz and Upgrade00, where una dey? how we take sure say if Dem give una these position una go distribute am well for we local board. na d way una take distribute merit when una no be merit source na una go still Tay distribute merit as merit source and so if una no dey share una normal merit for here, how then una wan take share source merit for una people.

I no go lie you there's literally nothing worth discussing here, my activities drop since September last year cause of the spam wey don full here, I had to lock and l stop monthly statistics cause meh majority of those posts ain't worth it. Wetin we desperate need now is a moderator not a merit source if not sonner or later managers will start adding this board to ignore list cause oh meh these newbies just dey bury every decent topics with stupid ones.

Those who are active here are either milking posts counts from those shitty topics cause I don't see any other way about it.

██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
... LIVECASINO.io    Play Live Games with up to 20% cashback!...██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
Nheer
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 448
Merit: 500



View Profile WWW
January 26, 2024, 04:09:40 PM
 #6

And for me I go like make e go for moderator instead of merit source. as for the remaining two applicants @ Igebotz and Upgrade00, where una dey? how we take sure say if Dem give una these position una go distribute am well for we local board. na d way una take distribute merit when una no be merit source na una go still Tay distribute merit as merit source and so if una no dey share una normal merit for here, how then una wan take share source merit for una people.

I no go lie you there's literally nothing worth discussing here, my activities drop since September last year cause of the spam wey don full here, I had to lock and l stop monthly statistics cause meh majority of those posts ain't worth it. Wetin we desperate need now is a moderator not a merit source if not sonner or later managers will start adding this board to ignore list cause oh meh these newbies just dey bury every decent topics with stupid ones.

Those who are active here are either milking posts counts from those shitty topics cause I don't see any other way about it.

Exactly bro the spam rate have increased in the board and it the reason why i also don’t fancy this board like before and if we don’t get a moderator soon managers might stop accepting posts from this board to count for their campaigns.

I don observe say na newbies de flood the board, the number of posts made in the local de surprising because anytime i check my telegram notifications the number of naija board posts de pass every other one and most of them are not deserving my contributions so i don’t even bother myself.

Alot of higher ranks don warn against spam and off topic posts but them just de ignore am which is really discouraging lots of this higher ranks to merit posts. There are few members that make quality posts here though so all this spam posts no fit stop us from meriting quality posts. I believe na wetin fit encourage them to improve their post quality.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
promise444c5
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 266
Merit: 129


Keep Promises !


View Profile
January 26, 2024, 04:46:59 PM
 #7



Those who are active here are either milking posts counts from those shitty topics cause I don't see any other way about it.

Exactly  thanks for the word "Milking"  Grin but I think there're more topics worth engagement  just as we have the odd ones .
Thus, we all know the reason for quality  post and it will always be for merit , thus shitty  post rise for same reason either from frustration or to meet up with post count or just to make a post for activity(rampant among noobs).
 We can't  stop shitty posts but we can curb it by not bumping  it.

Agbe
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 868
Merit: 1252



View Profile
January 26, 2024, 06:17:09 PM
 #8

I carefully read your thread and you no talk lie. And di first thing you talk be say, di level of off topics thread e too much and even at that some of them still get sense. Well I no go argue for dat because the way you see and understand one's writing is different from other people. There was a time after creating this TOPIC to clean the board, I was attacked and insulted by one of us, though that doesn't stop me if doing the good which I initiated but according to him he has pm some of them to stop those kind post, so I left the cleaning the board for him to do what he can do best. And I don't know if he is still pming them and they outsmart him or he gave up the pm. I am still on the ground tht the best way to do is the content in the above link and you will see that everything will work fine. And the second thing you talk for here na di Smerits, no bi shey we are Senior Members here, we get Smerits, if you want to know shey dem get Smerits check di 120 days received merit and the send merits den u go confirm shey dey sef dey hustle to get more so please don't blame them. And what we normally need is the local right now is the Moderators and And Merits Sources.

.
.airbet.
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.

▄████▄▄▄██████▄
███████████████
███████████████
███████▀▀▀▀████
██████████████
▀███▀███████▄██
██████████▄███
██████████████
███████████████
███████████████
██████████████
█████▐████████
██████▀███████▀
▄███████████████▄
████████████████
█░██████████████
████████████████
████████████████
█████████████████
█████████████████
███████░█░███████
████████████████
█████████████████
██████████████░█
████████████████
▀███████████████▀
.
.
.
.
██▄▄▄
████████▄▄
██████▀▀████▄
██████▄░░████▄
██████████████
████████░░▀███▌
░████████▄▄████
██████████████▌
███░░░█████████
█████████░░░██▀
░░░███████████▀
██████░░░██▀
░░▀▀███▀

   
6,000+
GAMES
|
WEEKLY
PROMOS
.
....100%....
1ST DEPOSIT
BONUS
....
....125%.....
2ND DEPOSIT
BONUS
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.
.PLAY NOW.
Mayor of ogba
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 280
Merit: 159


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile
January 26, 2024, 06:27:49 PM
 #9

Op no be lie wey you talk for this your post. But the spam posts wey don full our local don make plenty of our senior men wey supposed dey share their sMerit with the people of our local board no dey come to contribute for posts because them no see post wey dey interesting. Op no reason, but one thing about this forum is that whenever you create quality posts that enter people's eyes, you go surprised at how merit go dey falls on top of your post.

Coyster
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2002
Merit: 1236


Cashback 15%


View Profile
January 26, 2024, 07:08:41 PM
 #10

Abeg, make we dey reason these things some times. e fit get so many reasons why admin nova still answer una applications and this one fit still be one.
I no think say this one follow for one of the reasons why the admin never approve applications from some of our local board users, the thing be say, for over two years Theymos never add new merit sources, so no be only users from our local board wey dey on the waiting list. I believe say once Theymos dey make the next approvals, e dey possible say one or two of our local board users will be selected.

Having said that, smerits are owned by the user wey get am, and na them go decide how them wan distribute am and in which boards them go dey send am. Mind you say, the board wey people dey visit pass, na there dem dey distribute most of their smerits, so e fit be say most of the users wey hodl plenty smerits no too dey active for this local board.

.
.HUGE.
▄██████████▄▄
▄█████████████████▄
▄█████████████████████▄
▄███████████████████████▄
▄█████████████████████████▄
███████▌██▌▐██▐██▐████▄███
████▐██▐████▌██▌██▌██▌██
█████▀███▀███▀▐██▐██▐█████

▀█████████████████████████▀

▀███████████████████████▀

▀█████████████████████▀

▀█████████████████▀

▀██████████▀▀
█▀▀▀▀











█▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
CASINSPORTSBOOK
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀█











▄▄▄▄█
Kelward
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 378
Merit: 230


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
January 26, 2024, 07:51:05 PM
 #11

Me I support say make we get moderator for dis our local board, e go really help to put dis low quality posts wahala in check, because our ogas dem don try different methods and e no work, so na to use official method wey be to get moderator to handle di matter. So hopefully if moderator enter na to de put square pegs where dem belong, and di board go regain im lost glory, because wen I enter di forum, our local board members de talk happily about how di board de improve for quality posts.

For merit matter, if no be di boss, Cryptopreneuerbrainboss,, person like me for no see road to rank up, thanks to him and Hugeblack, wey come join am to elevate us for dis our board. As the OP talk, make we try to de encourage ourselves with merit, when we see deserving posts for here.

Dzwaafu11
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 504
Merit: 328



View Profile WWW
January 26, 2024, 08:24:45 PM
 #12

And for me I go like make e go for moderator instead of merit source. as for the remaining two applicants @ Igebotz and Upgrade00, where una dey? how we take sure say if Dem give una these position una go distribute am well for we local board. na d way una take distribute merit when una no be merit source na una go still Tay distribute merit as merit source and so if una no dey share una normal merit for here, how then una wan take share source merit for una people.

I no go lie you there's literally nothing worth discussing here, my activities drop since September last year cause of the spam wey don full here, I had to lock and l stop monthly statistics cause meh majority of those posts ain't worth it. Wetin we desperate need now is a moderator not a merit source if not sonner or later managers will start adding this board to ignore list cause oh meh these newbies just dey bury every decent topics with stupid ones.

Those who are active here are either milking posts counts from those shitty topics cause I don't see any other way about it.

Na true you talk Brodah, I don observe since say you no they do monthly statistics again, but I no really know wetin course am na now I know say na because of spam wey full the board. However na true you talk even the merit source wey we have how him go take merit post wey no good? There is no way wey him go send merit to post wey no worth am, e dey clear say for this forum na Naija guys they do well pass, but why our board no go get better discussions na wetin we suppose to as our self be that. E no make sense say we just they bring topic wey no good to this forum, here no be like other social media wey we they post memes and other things.

So e go better make we we Dey reason better topics so that our board go they very important and educative to all of us. Again I don observe say no any better topic to they comment on na why even our best posters no they post for the local board again. And me all those topics an newbies I see them they post am, e go make sense if we get moderator even one merit source don do us for now if we get moderator wey go clear junks wey they this board make we see better topics to write on e go make sense pass.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
Uhwuchukwu53
Member
**
Offline Offline

Activity: 182
Merit: 25

★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest


View Profile
January 28, 2024, 02:38:18 PM
 #13

Abeg, make we dey reason these things some times. e fit get so many reasons why admin nova still answer una applications and this one fit still be one.
I no think say this one follow for one of the reasons why the admin never approve applications from some of our local board users, the thing be say, for over two years Theymos never add new merit sources, so no be only users from our local board wey dey on the waiting list. I believe say once Theymos dey make the next approvals, e dey possible say one or two of our local board users will be selected.

Having said that, smerits are owned by the user wey get am, and na them go decide how them wan distribute am and in which boards them go dey send am. Mind you say, the board wey people dey visit pass, na there dem dey distribute most of their smerits, so e fit be say most of the users wey hodl plenty smerits no too dey active for this local board.

I concur to your speech here in reference to the board that your most active can be where one can abtained the merrit.  Just like my people always say is where you work you expect salary or wages. But with my little observation I can still say that the merrit issue could be slow do to many joining the board it could be the merrit is not always enough now population has increased online when the population of the platform is few, but the two major merrit source I know that don't hassitate when ever it comes to merritable topic is brainbox and hugeblack I know others are trying but let them still do more we all appreciate and remain thankful.

▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
PLINKO    |7| SLOTS     (+) ROULETTE    ▼ BIT SPINBITVESTPLAY or INVEST ║ ✔ Rainbot  ✔ Happy Hours  ✔ Faucet
▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
knowngunman
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 588
Merit: 316



View Profile WWW
January 28, 2024, 02:49:42 PM
 #14

now, from my experience from other local board, I don notice say even as these people Dem get merit source. the number of merit wey dey full dem loca board no be even from Dem merit source but from members of dem local board. why then our own come dey different. we know say the only merit source wey we get for here na @ cryptopreneurbrainboss and that man dey try well well for every body here. also we come dey get extra help from @ hugeblack and @ 1miau. these people Dem try at least to dey check up on we local board when possible.

Honestly you table a very big issue on this our local board. I dey hail you on how you dey try for this our board but the matter long and I never see it coming to an end soon until we are able to get moderator for this our local board. I don observe other local boards too, their merit sharing style and their posting style too but to be honest we can not compare ourselves with them. We no coordinate ourselves here properly like the way some board dey coordinated. We are not the only board with newbie ranks but see how the board is littered with plenty useless and related topics with new topics coming up every single day. You don ever see any thread here with like 5-6 or more pages of discussion before? Most of the thread here na 1 or 2 page highest with repetition of thread in different styles.

Some local board out there have a thread for specific dimensions and they are keeping to it accordingly. If I remember well, we sef try to recreate something like that but nothing is working right. Everyone just dey rush create senseless thread everyday. Even if na rubbish you talk for under a thread, at least outsiders no go notice am but seeing some kind topics for first page of the board go discourage people from taking the board seriously.

I no go lie you there's literally nothing worth discussing here, my activities drop since September last year cause of the spam wey don full here, I had to lock and l stop monthly statistics cause meh majority of those posts ain't worth it. Wetin we desperate need now is a moderator not a merit source if not sonner or later managers will start adding this board to ignore list cause oh meh these newbies just dey bury every decent topics with stupid ones.

Those who are active here are either milking posts counts from those shitty topics cause I don't see any other way about it.

Boss, I understand your point but me I no dey support that kind idea because of this saying "if you don't take part in decision making, fools will make decisions for you to obey". All of us here are identified as Nigerians and we need our collective effort to make it work the best way we want it. We no fit just lock up because of the shits happening now because if anything negative happens now, na slap on all of us. Our elders says, person no dey cut his hand throwaway because e dey smell. If we choose to overlook it, it will just make things worse for here. No one like the way things are going here but locking up is not the best way to go about because you guys struggle for this and we can not just allow it to be useless after all the struggle.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Makus
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 214

Bitcoin!!


View Profile WWW
January 28, 2024, 03:01:37 PM
 #15

And the second thing you talk for here na di Smerits, no bi shey we are Senior Members here, we get Smerits, if you want to know shey dem get Smerits check di 120 days received merit and the send merits den u go confirm shey dey sef dey hustle to get more so please don't blame them. And what we normally need is the local right now is the Moderators and And Merits Sources.

Baba you no talk like oo, e no easy for all those men sef some of them sef no dey fit meet up quality post again like before, and aside that, the competition for merit don increase well well, to me sef I go say, merit no dey flow like before for this forum. But if at all, make Dem still try once once dey visit their our local board to give merit to quality newbie post, so that this our board sef go grow like others. Dem say children dey learn first from parents before any other person, so if Dem no fit give us good example who go come fit show us way na.  Currently I know of only CryptopreneurBrainboss, Charles-Tim and you, as baba Dem wey dey work for this local board. The rest of our legendary boss Dem I no dey too see their face for local board. I no dey talk say make Dem come dey here 2/4/7 but make Dem come dey give us orientation and show some love some times. Make we sef feel their impact say we get correct boss for here.
Nangiconference
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 106
Merit: 4


View Profile
February 04, 2024, 08:27:58 AM
 #16

 Mind you say, the board wey people dey visit pass, na there dem dey distribute most of their smerits, so e fit be say most of the users wey hodl plenty smerits no too dey active for this local board.
[/quote] despite say them Dy busy for other boards, dem no go allow their own local board spoil or lost na. Atleast once once dem go try visit the board and den do the needful na by that the board fit grow. although dem Dy try o. I pray to all our admins and moderator for the strength and understanding to drive us to a lofty height.
Pi-network314159
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 196
Merit: 122


View Profile
February 04, 2024, 08:48:28 AM
 #17

Wetting you talk na true. Expecially the merit aspect. I don dey carry eye dey look around the local board I no dey see muchnmerit from our oga dem. Na only hugeblack and brainboss Naim I dey see there merit pass. And this thing dey cause newbie come dey merit each other and E no good. If people wey dey always check profile dey look for who dey do merit fishing, them fit tage people say dem dey doeroy fishing why dem no no say merit no dey too Waka and newbie come dey merit each other. So make ona truly to dey distribute merit make the newbies get the courage to hustle and make contributions for the forum.
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!