To me this ban on Fintech is a blessing in disguise because it will spur more investors to use Bitcoin and other cryptocurrency to make payments across the country, so I don't see it as a problem to us crypto enthusiastic, because the p2p method have practically make our banking system policies toward crypto less effective than the way the government expected it to be, so anyhow it is, it's a win win situation for us crypto enthusiastic.
The amount tag wey Dem don increase go just make many IMTOs give up this activity, those banks sef wey dey do western union transfer them sef go fit pause first due to the high increase from 500k to 10million. Indirectly, this na just to increase the usage of crypto currency P2P nothing else because by the time banks Dem don stop to do international transfers, e go come force people to learn more about cryptocurrency from just using it as a means of p2p transfer them fit even start to they make investment, make we just give this update next three month you go see say the increase in crypto usage for this country go increase.
All this kind things follow wey dey make the BDC dey vex say crypto don come overshadowed them, na why Dem wan lie put so that the government fit bring back the restriction, unfortunately Dem no know say the world is getting digitalized everyday, and we gats adapt to join so we'll not e felt behind.