Bitcoin Forum
May 02, 2024, 11:43:41 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Welcome Back to the Forum Again. Celebrate with Me.  (Read 128 times)
DiMarxist (OP)
Full Member
***
Online Online

Activity: 280
Merit: 206



View Profile
February 14, 2024, 07:52:18 PM
Merited by Davidvictorson (1), Doan9269 (1), Franctoshi (1), uche6215 (1)
 #1

Hey my Naija brothers and sisters. Na me be DiMarxist wey been dey very active here but na bcos of one error wey I do, nai dem ban me so as Cyrus come shey make all those people wey dem ban come apply as second chance with their Username and a good thread wey we know say we go fit present, na so I pm am with di needed information and for di first list him released my name no follow so I come pm am again, and I just leave for about one month and today I say make I login and when I log am in o,men everything stew. Di ban was lifted. And there was no signature and avatar ban. Dem remove everything. So I am very much happy to come back to di forum again. When the account was ban, I created an appeal thread and many of my brothers here made comments, though it was not favourable but they know dat it was not good for di account to go down. I dey greet those people wey make comments attack and others but I wear di thick skin.

I am back again. Happy Valentine to all the Naija people.

DiMarxist.

1714650221
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714650221

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714650221
Reply with quote  #2

1714650221
Report to moderator
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714650221
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714650221

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714650221
Reply with quote  #2

1714650221
Report to moderator
Barikui1
Full Member
***
Online Online

Activity: 196
Merit: 119



View Profile
February 14, 2024, 09:42:31 PM
 #2

Congrats bro, and welcome back, for this your matter I really no know why Dem been ban you for the first place but wetin I know say I fit tell you na, as an adult wey you be, you know wetin good and wetin wey bad, you no be newbies wey you go say you no know the rules and regulations of this forum, so I go just advice you say anything wey go make you enter problem and wey go make people see you as wayo person just avoid am, if you really want to stay for this forum, just try not to break the rules, I believe say that is not too difficult to ask from you.

Stable090
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 630
Merit: 420



View Profile WWW
February 14, 2024, 10:24:20 PM
 #3


Boss welcome back ooo, I dey feel bad whenever I see say something bad happen to anybody wey dey dis local board account, I know how things be, and everybody just dey try hustle, at least you don learn from your mistake, and I dey sure say anything like that no go happen again. But e for make sense if you fit just talk about Wetin u do wey make dem ban your account, at least other people wey dey dis local board go fit learn from that, and any advice wey you get to give people wey dey here. Since you don come back now, make you continue to dey impact on this local board positively, and make you dey careful.

███████████████████████████████▀▀▀▀
███████████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀█▀█▀▀▀▀▀█████████
███▄▀▀▀   ▄▄▄▄   ▄▄▄▄   ▀▀▀▄███
███████▀▀▀████▌ ▐████▀▀▀███████
█████▀███▀█▀██▌ ▐██▀█▀███▀█████
███████▀▄▀▄███▌ ▐███▄▀▄▀███████
█████▄██▄██▄██   ██▄██▄██▄█████
███████▄▄▄████   ████▄▄▄███████
██████████▀▀▀▀   ▀▀▀▀██████████
██████████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
TRUST DICE
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
█▀▀▀











█▄▄▄
#1 RATED CRYPTO
CASINO IN THE WORLD
██ ██ ██ ██ █Trustpilot
▀▀▀█











▄▄▄█
▄█████████████████████████████
██████████████████▀▀█████▀▀████
█████████████████▀█████████▀███
██████████████████████████████
███████████████████████████▄███
█████████████████████████▄▄████
███████████████████████████████
█████████████░░░███████████████
███████████░░░█████████████████
█████████░░████████████████████
█████░░░██████████████████████
███░░█████████████████████████
▀░░░█████████████████████████▀
█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
DaNNy001
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 616
Merit: 509


Top Crypto Casino


View Profile WWW
February 14, 2024, 10:46:00 PM
 #4

Hey my Naija brothers and sisters. Na me be DiMarxist wey been dey very active here but na bcos of one error wey I do, nai dem ban me so as Cyrus come shey make all those people wey dem ban come apply as second chance with their Username and a good thread wey we know say we go fit present, na so I pm am with di needed information and for di first list him released my name no follow so I come pm am again, and I just leave for about one month and today I say make I login and when I log am in o,men everything stew. Di ban was lifted. And there was no signature and avatar ban. Dem remove everything. So I am very much happy to come back to di forum again. When the account was ban, I created an appeal thread and many of my brothers here made comments, though it was not favourable but they know dat it was not good for di account to go down. I dey greet those people wey make comments attack and others but I wear di thick skin.

I am back again. Happy Valentine to all the Naija people.

DiMarxist.
I be dey wonder watin happen to this account sef because as of that time Omo this guy' been dey worry the forum well well but it's good to see you back atleast unlike the others Cyrus was kind enough to unban your account which is good and I know you no go commit this mistake again so welcome back as our local board needs every contributive hands as possible it can get. Just try make you fit follow up with all the happenings and things wey don sup for the forum so that you go dey updated.

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
..CASINO....SPORTS....RACING..
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
uche6215
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 238
Merit: 112


View Profile
February 14, 2024, 11:16:00 PM
 #5

We dey welcome u as u don come back again to di forum. When di thing happened nd with ur appeal thread we see everything but God don do am for you. We k ow that the mistake you do e no go happen again. And as others have said make u dey be careful so dat dem no go ban you again. Ur face show and your shoe shine.
You were one of the best here.
Olatundespo
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 61
Merit: 0


View Profile
February 15, 2024, 05:10:42 AM
 #6

Welcome boss! I dey appreciate your welcome message. I bin get some wahala with the ban, but we thank Baba God say I fit appeal am successfully come back join una for this online community. E no easy but we strong and ready to continue vibing with our fellow members for the forum. Welcome back to the forum and I pray say your contributions go dey positive and enrich the community well well! As a newbie, abeg make you support me. Na my humble request.
DubemIfedigbo001
Full Member
***
Online Online

Activity: 294
Merit: 229


Let love lead


View Profile WWW
February 15, 2024, 01:16:50 PM
 #7

Welcome back man, making mistakes are very important for active learning. Without errors, we don't have practical experience to learn from. At least now, you're a living testimony of the implications of the mistakes you made and you're in a better position to advise someone. We too can learn from your ugly experience and be more careful and law abiding to the from rules and regulations.

Welcome back to the forum. Its really nice to have you back among us Cheesy

Su-asa
Full Member
***
Online Online

Activity: 266
Merit: 196


Can't go home alone.


View Profile
February 15, 2024, 02:24:56 PM
 #8

Hey my Naija brothers and sisters. Na me be DiMarxist wey been dey very active here but na bcos of one error wey I do, nai dem ban me so as Cyrus come shey make all those people wey dem ban come apply as second chance with their Username and a good thread wey we know say we go fit present, na so I pm am with di needed information and for di first list him released my name no follow so I come pm am again, and I just leave for about one month and today I say make I login and when I log am in o,men everything stew. Di ban was lifted. And there was no signature and avatar ban. Dem remove everything. So I am very much happy to come back to di forum again. When the account was ban, I created an appeal thread and many of my brothers here made comments, though it was not favourable but they know dat it was not good for di account to go down. I dey greet those people wey make comments attack and others but I wear di thick skin.

I am back again. Happy Valentine to all the Naija people.

DiMarxist.
Welcome back to the forum and unbehalf  of the local board we here by welcome you back to the our community, and as you can see things have changed on our local board because while you where away many things were going on and truth be told that there is also a lot of improvement these present day. Welcome back again, make sure to dance to the tone of we board.
@Cyrus do better thing to create such thread way go give people second chance for these forum, moreover as we know everybody deserves a second chance that's why @Cyrus created the thread and please make wise use of the chance you were given so you will not get involved into ban penalty the second time.
Welcome @DiMarxist

Sticky Bomb
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 7
Merit: 0


View Profile
February 15, 2024, 03:23:04 PM
 #9

Hey my Naija brothers and sisters. Na me be DiMarxist wey been dey very active here but na bcos of one error wey I do, nai dem ban me so as Cyrus come shey make all those people wey dem ban come apply as second chance with their Username and a good thread wey we know say we go fit present, na so I pm am with di needed information and for di first list him released my name no follow so I come pm am again, and I just leave for about one month and today I say make I login and when I log am in o,men everything stew. Di ban was lifted. And there was no signature and avatar ban. Dem remove everything. So I am very much happy to come back to di forum again. When the account was ban, I created an appeal thread and many of my brothers here made comments, though it was not favourable but they know dat it was not good for di account to go down. I dey greet those people wey make comments attack and others but I wear di thick skin.

I am back again. Happy Valentine to all the Naija people.

DiMarxist.

congratulations and welcome back to the forum, I also appreciate the forum bosses for giving you a second chance. They have shown you that brotherly love with another chance to engage(This time with more caution) in the forum activities. I hope you have learnt your lessons and wouldn't repeat the mistakes that got you banned in the future. Happy valentine in arrears and I wish you the best in your activities going forward.

Sticky Bomb Cool
GiftedMAN
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 545


Leo is resting.


View Profile WWW
February 15, 2024, 05:25:55 PM
 #10

Welcome back to the forum and am happy you got a second chance cause I believe everyone deserves to be given a second chance if only they won't repeat the errors they made in the past. I like the fact that you acknowledged that you made a mistake this is already an indication that you are remorseful for what you did but now that you are back, I have got this to tell you, try as much as possible not to make the same mistakes again and do not wage a war at people who didn't support you when you had issues cause it will only make you to keep enemies here which is not really necessary. If possible you can go back to refresh your memory on the forum rules just in case you have forgotten some rules so you don't break any of the rules again....See you doing great things again, welcome back once again.

███████████████████████████
███████▄████████████▄██████
████████▄████████▄████████
███▀█████▀▄███▄▀█████▀███
█████▀█▀▄██▀▀▀██▄▀█▀█████
███████▄███████████▄███████
███████████████████████████
███████▀███████████▀███████
████▄██▄▀██▄▄▄██▀▄██▄████
████▄████▄▀███▀▄████▄████
██▄███▀▀█▀██████▀█▀███▄███
██▀█▀████████████████▀█▀███
███████████████████████████
.
.Duelbits.
▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄
███░░░░███░░░░███
░░░░░░░░░░░░░
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
█░██░░███░░░██
█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀
.
REGIONAL
SPONSOR
███▀██▀███▀█▀▀▀▀██▀▀▀██
██░▀░██░█░███░▀██░███▄█
█▄███▄██▄████▄████▄▄▄██
██▀ ▀███▀▀░▀██▀▀▀██████
███▄███░▄▀██████▀█▀█▀▀█
████▀▀██▄▀█████▄█▀███▄█
███▄▄▄████████▄█▄▀█████
███▀▀▀████████████▄▀███
███▄░▄█▀▀▀██████▀▀▀▄███
███████▄██▄▌████▀▀█████
▀██▄█████▄█▄▄▄██▄████▀
▀▀██████████▄▄███▀▀
▀▀▀▀█▀▀▀▀
.
EUROPEAN
BETTING
PARTNER
Doan9269
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 868
Merit: 576


View Profile
February 15, 2024, 06:00:58 PM
 #11

Its a privilege and i see that you're one of the lucky to have this, take a very good use of this opportunity and make yourself and the community proud once more, we have missed you just like ad you have also, this is one of the way we could see the beauty in doing good than lesser, i wish this your comeback will be more better than ever niggle, be more active and prove more of what you've got to offer to the forum growth.
Kelward
Full Member
***
Online Online

Activity: 392
Merit: 233


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
February 16, 2024, 10:18:08 AM
 #12

Welcome back to di forum, I de happy for you say you don return back to active perticipation after your ban, hoping say dem no go ban you again or ban any one of us. Aldo most of us wey no know why dem ban you de curious to know why, so we go take note and avoid not to make dat kind mistake, make dem no ban us too. All di same we go respect your privacy if e no de convenient for you to share your mistake with us, di important thing na for us to follow di laid down rules and regulations of di forum. I de wish you di very best as you resume your activities in di forum.

Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!