Bitcoin Forum
May 01, 2024, 06:40:06 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1] 2 »  All
  Print  
Author Topic: Afta excitement, reality go set in  (Read 226 times)
Mpamaegbu (OP)
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2674
Merit: 1208

Once a man, twice a child!

View Profile
February 15, 2024, 05:58:43 PM
Merited by Charles-Tim (1)
 #1

E don tey wey I be wan make dis post but activities nor gree me. Too much distractions and all dat to make ends meet and put food on the table. Una know how e dey be na. E nor easy for dis Tinucracy. If we wey dey here and dey wan campaign or d orda still dey feel d impact of inflation for Naija, make we just imagine wetin those outsider wey nor get any job or wey dey civil service dey feel? E don red, honestly.

Well, too much talk nor dey for evening market according to owa forefathers. Make I go straight to the matta wey carry me come here. I just wan encourage us to make judicious use of dis opportunity and capitalize on dis bull run to generate betta cash for owaselves wey go see us through the rainy days wey be bear season for dis industry wey we dey so. 2026–2027 supposed be anoda bloody period again for dis industry if we follow historical data.

BTC don cut chain, come cross road dey do waka for $50k since two days now. Excitement don dey begin fly up, noise don dey happen. But make we remember sey na only people wey get coin suppose follow dey celebrate oh. You wey nor get Bitcoin or solid altcoins you dey waste your excitement and celebration.

Most analysts dem talk sey once Bitcoin cross $51k and stabilize above am, bull run don start be dat. But for someone like me, na last quarters of 2023 bull run start for my eyes. See, dis same Bitcoin wey dey $50k now go still cross $120k as e dey be. With wetin I dey see and hear e be like e go even hit above $150k for dis season. E don almost dey wan return to its current ATH before halving sef. Dat wan mean sey more space dey for spike upward be dat.

Make una set something aside to buy and hodl. Nothing is too small. Nor talk sey you nor dey betta campaign na im make you nor go fit do am. Nor give dat excuse. Endure now to reap dis bull run. I nor know who I dey talk to but I sabi sey e get wan or two people wey dis post go dey useful for.

God bless all owa hustles... One luv!

.BEST..CHANGE.███████████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
███████████████
..BUY/ SELL CRYPTO..
1714545606
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714545606

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714545606
Reply with quote  #2

1714545606
Report to moderator
1714545606
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714545606

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714545606
Reply with quote  #2

1714545606
Report to moderator
1714545606
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714545606

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714545606
Reply with quote  #2

1714545606
Report to moderator
"In a nutshell, the network works like a distributed timestamp server, stamping the first transaction to spend a coin. It takes advantage of the nature of information being easy to spread but hard to stifle." -- Satoshi
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714545606
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714545606

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714545606
Reply with quote  #2

1714545606
Report to moderator
1714545606
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714545606

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714545606
Reply with quote  #2

1714545606
Report to moderator
Spaceman1000$
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 504
Merit: 151

View Profile
February 15, 2024, 08:14:03 PM
 #2

E don tey wey I be wan make dis post but activities nor gree me. Too much distractions and all dat to make ends meet and put food on the table. Una know how e dey be na. E nor easy for dis Tinucracy. If we wey dey here and dey wan campaign or d orda still dey feel d impact of inflation for Naija, make we just imagine wetin those outsider wey nor get any job or wey dey civil service dey feel? E don red, honestly.

Well, too much talk nor dey for evening market according to owa forefathers. Make I go straight to the matta wey carry me come here. I just wan encourage us to make judicious use of dis opportunity and capitalize on dis bull run to generate betta cash for owaselves wey go see us through the rainy days wey be bear season for dis industry wey we dey so. 2026–2027 supposed be anoda bloody period again for dis industry if we follow historical data.

BTC don cut chain, come cross road dey do waka for $50k since two days now. Excitement don dey begin fly up, noise don dey happen. But make we remember sey na only people wey get coin suppose follow dey celebrate oh. You wey nor get Bitcoin or solid altcoins you dey waste your excitement and celebration.

Most analysts dem talk sey once Bitcoin cross $51k and stabilize above am, bull run don start be dat. But for someone like me, na last quarters of 2023 bull run start for my eyes. See, dis same Bitcoin wey dey $50k now go still cross $120k as e dey be. With wetin I dey see and hear e be like e go even hit above $150k for dis season. E don almost dey wan return to its current ATH before halving sef. Dat wan mean sey more space dey for spike upward be dat.

Make una set something aside to buy and hodl. Nothing is too small. Nor talk sey you nor dey betta campaign na im make you nor go fit do am. Nor give dat excuse. Endure now to reap dis bull run. I nor know who I dey talk to but I sabi sey e get wan or two people wey dis post go dey useful for.

God bless all owa hustles... One luv!
My brother, this thing way you talk make sense well well, most of us no been get the idea to holding over the years,  but I believe now the awareness don dey now. So the need to remind people about these go well.  But u no say country hard now, for some people to see money this period no easy oh, talkless of seeing to use buy BTC.  No forget say currently the price of naira to dollar don high well well, for people to fit buy Bitcoin considering the current dollar price Omo e go hard oh, make God just help us to fit navigate through the situation.

Charles-Tim
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1526
Merit: 4833

View Profile
February 16, 2024, 07:30:03 AM
 #3

Good advice.

Most analysts dem talk sey once Bitcoin cross $51k and stabilize above am, bull run don start be dat. But for someone like me, na last quarters of 2023 bull run start for my eyes.
If you should take a look at it very well, bullrun started in January 1st 2023. At the time, bitcoin was around $16500, 10 months were green candles while just two months with red candles which were even mild. Bitcoin got to $44700 in December 2023. Just that the bull run has continued this year.

.
.HUGE.
▄██████████▄▄
▄█████████████████▄
▄█████████████████████▄
▄███████████████████████▄
▄█████████████████████████▄
███████▌██▌▐██▐██▐████▄███
████▐██▐████▌██▌██▌██▌██
█████▀███▀███▀▐██▐██▐█████

▀█████████████████████████▀

▀███████████████████████▀

▀█████████████████████▀

▀█████████████████▀

▀██████████▀▀
█▀▀▀▀

█▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
CASINSPORTSBOOK
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀█

▄▄▄▄█
DubemIfedigbo001
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 280
Merit: 227

Let love lead

View Profile WWW
February 16, 2024, 12:05:20 PM
 #4

E don tey wey I be wan make dis post but activities nor gree me. Too much distractions and all dat to make ends meet and put food on the table. Una know how e dey be na. E nor easy for dis Tinucracy. If we wey dey here and dey wan campaign or d orda still dey feel d impact of inflation for Naija, make we just imagine wetin those outsider wey nor get any job or wey dey civil service dey feel? E don red, honestly.

Well, too much talk nor dey for evening market according to owa forefathers. Make I go straight to the matta wey carry me come here. I just wan encourage us to make judicious use of dis opportunity and capitalize on dis bull run to generate betta cash for owaselves wey go see us through the rainy days wey be bear season for dis industry wey we dey so. 2026–2027 supposed be anoda bloody period again for dis industry if we follow historical data.

BTC don cut chain, come cross road dey do waka for $50k since two days now. Excitement don dey begin fly up, noise don dey happen. But make we remember sey na only people wey get coin suppose follow dey celebrate oh. You wey nor get Bitcoin or solid altcoins you dey waste your excitement and celebration.

Most analysts dem talk sey once Bitcoin cross $51k and stabilize above am, bull run don start be dat. But for someone like me, na last quarters of 2023 bull run start for my eyes. See, dis same Bitcoin wey dey $50k now go still cross $120k as e dey be. With wetin I dey see and hear e be like e go even hit above $150k for dis season. E don almost dey wan return to its current ATH before halving sef. Dat wan mean sey more space dey for spike upward be dat.

Make una set something aside to buy and hodl. Nothing is too small. Nor talk sey you nor dey betta campaign na im make you nor go fit do am. Nor give dat excuse. Endure now to reap dis bull run. I nor know who I dey talk to but I sabi sey e get wan or two people wey dis post go dey useful for.

God bless all owa hustles... One luv!

You make better point here mai brother, but you know say now, as dollar dey rise dey go, na serious temptation for people as things don dey cost like say tomorrow no dey, e dey affect people plan wella and now people mind don dey shift from investment to bare survival as na who chop bellefull dey invest. Myself wey dey IT work, the kind work wey I dey see from last two years wey dey make me fit save small money don reduce very well and you no go blame people or companies as na who get money go call you work.

Another one be say now wey dollar dey high, most people dey cash their coins make them dey benefit from the high exchange rate, but me I dey see am as penny wise, pound foolish because BTC bullrun go give you more dollars to spend if you just calm down and HODL.

The bull run don start tey since last year because my wallet dy give me proper information of the worth of my coins recently and E dey give me joy as  I don almost get 2X my investment and I still dey expect more after the halving. I just wan encourage people, especially those in this country make them no giveup with investment, no matter how little, because at all at all naim be winch and as you rightfully said, make we try endure now so we go reap the bull run.

sokani
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 518
Merit: 434

Top Crypto Casino

View Profile WWW
February 16, 2024, 12:45:56 PM
 #5

Baba thank you for the advice and I really like your cappings. Our pipo talk say wetin small pikin climb on top iroko tree to see, an elder don already see am while seating down. So for dis your cappings like dis, na wisdom full inside. Make we nor just dey happy say Bitcoin dey rise like bread, but make we get something to hold onto as the bull season dey come so that we go fit use am support ourselves based on how the economy dey go for our country.

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
CASINO
.
SPORTS
.
RACING
OFFICIAL PARTNER OF
Argentina NT
CLOUD9
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀

▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
Coyster
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2002
Merit: 1236

Cashback 15%

View Profile
February 16, 2024, 01:10:35 PM
 #6

Wetin you talk make sense wella, na better advice. Bull run don start for a long time now and after the halving happen ehn, the price go begin dey rise like mad, we dey make this prediction based on wetin we don see for previous cycles, the good thing wey dey this present period be say the SEC also approved Bitcoin spot ETF this year, and now see as price dey rise, even somewhat close to ATH, but halving never still happen.

Having said that, to buy Bitcoin now make sense like mad, but abeg make nobody go invest more than they fit afford to lose, no buy Bitcoin with money wey you wan use tidy one or two important things for real life, buy the one wey your power reach and protect your coins wella.

.
.HUGE.
▄██████████▄▄
▄█████████████████▄
▄█████████████████████▄
▄███████████████████████▄
▄█████████████████████████▄
███████▌██▌▐██▐██▐████▄███
████▐██▐████▌██▌██▌██▌██
█████▀███▀███▀▐██▐██▐█████

▀█████████████████████████▀

▀███████████████████████▀

▀█████████████████████▀

▀█████████████████▀

▀██████████▀▀
█▀▀▀▀

█▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
CASINSPORTSBOOK
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀█

▄▄▄▄█
Mpamaegbu (OP)
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2674
Merit: 1208

Once a man, twice a child!

View Profile
February 16, 2024, 01:51:46 PM
 #7

Another one be say now wey dollar dey high, most people dey cash their coins make them dey benefit from the high exchange rate, but me I dey see am as penny wise, pound foolish because BTC bullrun go give you more dollars to spend if you just calm down and HODL.
Anybody wey tell you sey naira go firm up against foreign currencies wit d way we depend on foreign goods and insecurity dey rise on a daily, my broda d persin wan set you up. It won't work. Mark my word. Except govment change its tactics. Based on dat, anyone wey change im BTC to fiat and keep in a bank dey shortchange himself. You only convert it and spend, na d only way to get value for it as e bi now. Don't convert and leave for bank so you go think sey you get money. Wen you wan use am you go sabi sey value don leave ur money.

.BEST..CHANGE.███████████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
███████████████
..BUY/ SELL CRYPTO..
Sticky Bomb
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 7
Merit: 0

View Profile
February 16, 2024, 04:11:18 PM
 #8

Exactly bro, Na Jonzing dey worry the person wey dey preserve naira. Naira don cast reach dead, and em still dey cast dey go everyday, so the better thing be say no ever hold Naira dey think say you hold money, you just dey whine yourself. Just find way transform am into a more stable currency or invest am into something worthwhile make you no come blame your village people when the money devalue pass as em dey now, predictions dey say dollar go even reach #2k before the middle of the year.

me sef don dey begin reason say this naira devaluation of a thing na intentional act as our President don dey acquire heavy assets in the country for himself. Em don buy AGEEP now, and em don almost turn major shareholder for NNPC, wetin remain na to buy the whole Nigeria for himself. The hunger wey dey this contry na the tool wey politicians dey use control masses especially during elections as hungry man no get choice. If they wan make Naira value increase, they know what to do and the people wey dem go fit involve make e happen, for now them still dey bellefull themselves.

Sticky Bomb  Cool
Mpamaegbu (OP)
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2674
Merit: 1208

Once a man, twice a child!

View Profile
February 23, 2024, 06:22:27 AM
 #9

me sef don dey begin reason say this naira devaluation of a thing na intentional act as our President don dey acquire heavy assets in the country for himself. Em don buy AGEEP now, and em don almost turn major shareholder for NNPC, wetin remain na to buy the whole Nigeria for himself.
This wan na heavy allegation oh. I neva read dis news anywhere, abi you get link make I follow read am. These people wey dey lead dis country nor mean any good for our people. E dey show for their attitude everyday.

.BEST..CHANGE.███████████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
███████████████
..BUY/ SELL CRYPTO..
Promocodeudo
Full Member
***
Online Online

Activity: 378
Merit: 182

Play Bitcoin PVP Prediction Game

View Profile WWW
February 23, 2024, 08:42:12 AM
 #10

Wetin you talk make sense wella, na better advice. Bull run don start for a long time now and after the halving happen ehn, the price go begin dey rise like mad, we dey make this prediction based on wetin we don see for previous cycles, the good thing wey dey this present period be say the SEC also approved Bitcoin spot ETF this year, and now see as price dey rise, even somewhat close to ATH, but halving never still happen.

Having said that, to buy Bitcoin now make sense like mad, but abeg make nobody go invest more than they fit afford to lose, no buy Bitcoin with money wey you wan use tidy one or two important things for real life, buy the one wey your power reach and protect your coins wella.

My boss what you said is true but some people still don't get it right, the always think that the best to buy is when the price is dip forgetting that some events has taken place recent but those events effects has not really been felt in the market which mean that even though you buy now their is every tendency that you are on the right track because we are still in the journey to halving, though when I never understand this fact that you brought here I was also thinking that way, though FUD has always been the problem of bitcoiners and crypto enthusiast but most crypto lovers doesn't know how to maximize risk, they think towards the profitable side only but fail to understand the concept.

Makus
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 214

Bitcoin!!

View Profile WWW
February 23, 2024, 01:57:46 PM
 #11

E don tey wey I be wan make dis post but activities nor gree me. Too much distractions and all dat to make ends meet and put food on the table. Una know how e dey be na. E nor easy for dis Tinucracy. If we wey dey here and dey wan campaign or d orda still dey feel d impact of inflation for Naija, make we just imagine wetin those outsider wey nor get any job or wey dey civil service dey feel? E don red, honestly.

Well, too much talk nor dey for evening market according to owa forefathers. Make I go straight to the matta wey carry me come here. I just wan encourage us to make judicious use of dis opportunity and capitalize on dis bull run to generate betta cash for owaselves wey go see us through the rainy days wey be bear season for dis industry wey we dey so. 2026–2027 supposed be anoda bloody period again for dis industry if we follow historical data.

BTC don cut chain, come cross road dey do waka for $50k since two days now. Excitement don dey begin fly up, noise don dey happen. But make we remember sey na only people wey get coin suppose follow dey celebrate oh. You wey nor get Bitcoin or solid altcoins you dey waste your excitement and celebration.

Most analysts dem talk sey once Bitcoin cross $51k and stabilize above am, bull run don start be dat. But for someone like me, na last quarters of 2023 bull run start for my eyes. See, dis same Bitcoin wey dey $50k now go still cross $120k as e dey be. With wetin I dey see and hear e be like e go even hit above $150k for dis season. E don almost dey wan return to its current ATH before halving sef. Dat wan mean sey more space dey for spike upward be dat.

Make una set something aside to buy and hodl. Nothing is too small. Nor talk sey you nor dey betta campaign na im make you nor go fit do am. Nor give dat excuse. Endure now to reap dis bull run. I nor know who I dey talk to but I sabi sey e get wan or two people wey dis post go dey useful for.

God bless all owa hustles... One luv!

Baba you don talk my mind, and you spoke according to your rank. The quality of wisdom wey commot for you mouth show say you na real boss, baba I hail 🫡. Person wey no accumulate Bitcoin for emself naim do himself oo, we don dey advise people tire make them hold, even if na just small Bitcoin wey you fit buy, you and person no dey do competition so make you dey hold the small wey you fit hold in happiness.

With the wey Bitcoin dey waka e dey obvious say e go beat the ATH but that prediction wey people dey give say, Bitcoin go reach$150k I no go fit tell anybody that kind thing, even if na prediction, or over hype. The only price prediction wey I dey expect say fit happen naim be $80k though the hype of some crypto analyst say this bull run go bloody but make I just keep for hope for there so that if e reach there, I go happy or if e pass I go still benefit the more. But when I dey tell person wey never know about Bitcoin, I just dey tell Dem say this halving go bullish well well.
iBaba
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 378
Merit: 230

Bitcoin in Niger State💯

View Profile WWW
February 23, 2024, 09:09:47 PM
 #12

Make una set something aside to buy and hodl. Nothing is too small. Nor talk sey you nor dey betta campaign na im make you nor go fit do am. Nor give dat excuse. Endure now to reap dis bull run. I nor know who I dey talk to but I sabi sey e get wan or two people wey dis post go dey useful for.

God bless all owa hustles... One luv!
My big bros, I wan ask for person like me wey never really prepare for dis bull run season, e be like say e too late for me to start to save something against am? How much you think dey okay for person to get before the bull run start full time and before e come down again? True talk be say I don try save something for bull run before but as the matter be, things come up wey make I sell everything I bin save, even though I keep am for long now for the bull run season. But something urgent show face, and I no get option than to sell the money wey I bin invest for bitcoin and some altcoin.

Now, my question be say, based on the post wey you put up, I dey already fear and dey worried say I fit no gain from this year's bull run. How much you go suggest make I begin look for to invest for this bull run season? And when you think na the best time for me to start am, or when you think say e go too late for me to begin? Thank you.

Jegileman
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 168

View Profile
February 23, 2024, 09:23:18 PM
 #13

Thank you for this advise Boss. Dis kind advise na him dey touch mind come dey make person rethink and strategize again how him life go take be later after dis passing moments. E no go make sense say you get good information about cryptocurrency and you no still make am when the opportunity come for you to make it big in the market. Dis kind opportunity dey take time and before e come again, you go don see life tire wey be say at some points sef e go just dey unbearable for you and go wan give up. For dis life nothing pain pass opportunity wey you misuse and people wey come make use of am come dey benefit from am wella without you. No matter how little make person just buy some bitcoin and prepare for the bull run.

Mpamaegbu (OP)
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2674
Merit: 1208

Once a man, twice a child!

View Profile
February 23, 2024, 11:15:57 PM
 #14

With the wey Bitcoin dey waka e dey obvious say e go beat the ATH but that prediction wey people dey give say, Bitcoin go reach$150k I no go fit tell anybody that kind thing, even if na prediction, or over hype.
Dat prediction nor be hype anything. Na something wey go happen soon but you still fit stick to that $80k level wey you wan use cash out. I follow for people we speculate sey Bitcoin go touch $120k–$150k. Even though na speculation, nor be mere guess work like dat. Na from past experience and historical data I take pinch am comot. Na even since last year I begin dey talk am. But afta I see wetin Bitcoin show these few days, I believe sey e go even pass dat range sef. Nonetheless, dis wan nor be financial advice. DYOR oh.

Now, my question be say, based on the post wey you put up, I dey already fear and dey worried say I fit no gain from this year's bull run.
People wey break chalk sey persin wey dem warn ahead, na arms and ammunition dem carry give am. You nor suppose fear, na just for you to arrange ursef keep.

Quote
How much you go suggest make I begin look for to invest for this bull run season? And when you think na the best time for me to start am, or when you think say e go too late for me to begin? Thank you.
Nobody go fit tell you dat wan oh. Na you know as ur pocket be. However, wetin I got tell you be sey begin see ursef as persin wey dey collect salary so you go fit peg ur earnings to a certain amount. Dat way, you nor go dey eat all ur weekly pay. Whether exchange rate dey go up, still maintain dat amount and keep d rest by moving it out to a different wallet. So, ur eye nor go too dey am to avoid temptation of spending it all.

.BEST..CHANGE.███████████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
███████████████
..BUY/ SELL CRYPTO..
Samlucky O
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 266
Merit: 190

The great city of God 🔥

View Profile WWW
February 24, 2024, 03:17:51 AM
 #15

Make una set something aside to buy and hodl. Nothing is too small. Nor talk sey you nor dey betta campaign na im make you nor go fit do am. Nor give dat excuse. Endure now to reap dis bull run. I nor know who I dey talk to but I sabi sey e get wan or two people wey dis post go dey useful for.
Now is the best time for investment or investing in Bitcoin . It is advisable to accumulate btc little by little because everytime is important because yesterday and tomorrow is not the same, thats why we have to take advantage of yesterday to reap the Fruit of our labour today.
Lets take a reference of early part of last year exactly by this time the price of btc was $23,946.0 then today the price is $50,738 meaning it has added with the value of $27000+ if not for the decline, by now btc would have given more than a %100 value by now. That is the power of investment. Those that bought iPhone 14 promax last year by this time will sell there iPhone but can not sell it twice of what they bought it. But that invested in bitcoin then. Has already made X2 of there investment. That's why you don't need to joke with Bitcoin investmet. Like you said before no amount is too small or too big to invest, it's a gradual process an not a something of by force but our of willingness and taking a decive measures. Many has regretted why they didn't invest then but now is another time to make a history tomorrow. let history never repeat itself, although history doesn't repeat itself but people do.

Obim34
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 224
Merit: 202

View Profile
February 24, 2024, 08:26:16 AM
 #16

Of a truth, it's really a waste of time to be extremely excited by seeing the price of Bitcoin increase when not holding even some dollars portion of Bitcoin. Bitcoin getting close to the last ATH yet before the halving is another intriguing evidence that during the bull run Bitcoin will succeed the $100k price, knowing this should be enough criteria to purchase and continue to accumulate more Bitcoin .

Miles2006
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 224
Merit: 149

Cashback 15%

View Profile
February 24, 2024, 09:01:47 AM
 #17

With the wey Bitcoin dey waka e dey obvious say e go beat the ATH but that prediction wey people dey give say, Bitcoin go reach$150k I no go fit tell anybody that kind thing, even if na prediction, or over hype.
Dat prediction nor be hype anything. Na something wey go happen soon but you still fit stick to that $80k level wey you wan use cash out. I follow for people we speculate sey Bitcoin go touch $120k–$150k. Even though na speculation, nor be mere guess work like dat. Na from past experience and historical data I take pinch am comot. Na even since last year I begin dey talk am. But afta I see wetin Bitcoin show these few days, I believe sey e go even pass dat range sef. Nonetheless, dis wan nor be financial advice. DYOR oh.
Hype or not hype you've made your own prediction and the thing wey I dey see now, no be only you dey predict like this about the $120k _ $150k. But like this so with your prediction it's best not to convince or argue with anybody concerning this prediction cause some people really dey funny with little predictions. Wetin really matter now na to buy bitcoin like wetin you advice so regardless the economy, dollar rate vs naira rate no suppose be excuse except na person wey no get money because as we dey advice to buy now make we also know say if you're lacking the money then you should buy little amount gradually.

Rockson1
Member
**
Offline Offline

Activity: 101
Merit: 18

pie 🥧 context 😋😋

View Profile
February 24, 2024, 09:15:56 AM
 #18

Make una set something aside to buy and hodl. Nothing is too small. Nor talk sey you nor dey betta campaign na im make you nor go fit do am. Nor give dat excuse. Endure now to reap dis bull run. I nor know who I dey talk to but I sabi sey e get wan or two people wey dis post go dey useful for.
Now is the best time for investment or investing in Bitcoin . It is advisable to accumulate btc little by little because everytime is important because yesterday and tomorrow is not the same, thats why we have to take advantage of yesterday to reap the Fruit of our labour today.
Lets take a reference of early part of last year exactly by this time the price of btc was $23,946.0 then today the price is $50,738 meaning it has added with the value of $27000+ if not for the decline, by now btc would have given more than a %100 value by now. That is the power of investment. Those that bought iPhone 14 promax last year by this time will sell there iPhone but can not sell it twice of what they bought it. But that invested in bitcoin then. Has already made X2 of there investment. That's why you don't need to joke with Bitcoin investmet. Like you said before no amount is too small or too big to invest, it's a gradual process an not a something of by force but our of willingness and taking a decive measures. Many has regretted why they didn't invest then but now is another time to make a history tomorrow. let history never repeat itself, although history doesn't repeat itself but people do.
Yes it is, when you are not holding anything called Bitcoin how can you be excited for the increase of proce? Your happiness is meaningless, as Bitcoin is rising you have to keep on buying so your happiness will be meaningful. Yesterday has passed and it can't be reversed (it won't come back) so when you wait for yesterday to come you are waisting more of your time, so better sill, invest now and hold for a better future.

          ▄███▄▄▄███▄
      ▄█████████████████▄▄
   ▄▄██████████▀▀██████████▄
  █████████  ▀▀  █  █████████
 ▄███████████   ▄▄   ▀████████
████████████   ████   ▐████████
 ██████████▌   ▄▄▄   ▄████████
████████▀▀▀   ██████▀▀▀▀▀▀█████
 ▀██████▄▄     ▀▀██▀
  █████████  █  ▄▄█▄
   ▀▀█████████▄▄█████
      ▀█████████████▀
          ▀▀███████▀

              ▄█▄▄▄███▄▄▄
             ▄██▄▀▀███████▄
      ▄▄▄███▄█▀███▄███████████▄
▄▄▄███████████████████████████▀
█████████████████████████████▌
█████████████████████████████▌
█████████████████████████████▌
█████████████████████████████▌
████████████████████████████▀
SmartGold01
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 672
Merit: 726

Don't joke with my Daughter

View Profile WWW
February 24, 2024, 02:22:30 PM
 #19

Na 2ru baba I know say e nor easy sha but any how e be make we try we best bicus some people here dey cater for their family and e dey really hard to make savings especially people wey no get additional source of income wey dey solely put their belle here e go hard them buh anyhow e be at all bad pass so make we try our best to keep small amount for bags.
Bitcoin investment no be wetin pesin fit used one day finished am but na gradual process dem go carry accumulate enough volume, if family mata no really holds us down.

.
 airbet 
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
 .

▄████▄▄▄██████▄
███████████████
███████████████
███████▀▀▀▀████
██████████████
▀███▀███████▄██
██████████▄███
██████████████
███████████████
███████████████
██████████████
█████▐████████
██████▀███████▀
▄███████████████▄
████████████████
█░██████████████
████████████████
████████████████
█████████████████
█████████████████
███████░█░███████
████████████████
█████████████████
██████████████░█
████████████████
▀███████████████▀
.
.
.
.
██▄▄▄
████████▄▄
██████▀▀████▄
██████▄░░████▄
██████████████
████████░░▀███▌
░████████▄▄████
██████████████▌
███░░░█████████
█████████░░░██▀
░░░███████████▀
██████░░░██▀
░░▀▀███▀

|.
....
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
.
 PLAY NOW 
Hewlet
Full Member
***
Online Online

Activity: 266
Merit: 114

View Profile
February 26, 2024, 05:41:23 AM
 #20

Make una set something aside to buy and hodl. Nothing is too small. Nor talk sey you nor dey betta campaign na im make you nor go fit do am. Nor give dat excuse. Endure now to reap dis bull run. I nor know who I dey talk to but I sabi sey e get wan or two people wey dis post go dey useful for.

God bless all owa hustles... One luv!
as funny as it seems, the current economic situation hit everybody from different works of life and those of us when de signature campaign still de follow feel the effect of the bad economy and e de really affect our ability to holding a reasonable amount of Bitcoin even when we have the intentions to doing so.

Bills choke and with the signature earning when even make sense pass wetin most civil servants de earn, I come de imagine how person fit de survive with 30k to 80k monthly salary for this economy and the sad reality Na say most persons actually de feed from hands to mouth from this money when government de pay most of her workers.

The best thing to do is to assume that you're earning 50% of your signature pay just so you can invest the rest into accumulating Bitcoin because anything when make that money enter this our Nija currency, bills go choke like outa it oh.

███████ ███████        R O L L B I T        CRYPTO'S MOST INNOVATIVE CASINO        [ PLAY NOW ]        ███████ ███████
//     TRADE RLB NOW!     //
███████ ███████ ███████            OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF SSC NAPOLI           ███████ ███████ ███████
Pages: [1] 2 »  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!