Bitcoin Forum
May 04, 2024, 05:31:31 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Road to Bitcoin bull run  (Read 201 times)
Kelward (OP)
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 392
Merit: 238


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
February 15, 2024, 06:00:16 PM
Merited by Hatchy (2), CryptopreneurBrainboss (1), Charles-Tim (1)
 #1

My naija people I hail una, I hope say di dollar to naira rate wey de make our beloved naira to devalue everyday no too affect una Bitcoin journey to bull run. Anyhow we wey know wetin de for crypto matter suppose try to de do DCA method to de accumulate and hodle Bitcoin, no matter how small, because in approximately one year  time from now, hopefully we go get plenty ROI. Bitcoin halving de happen like leap year, because na once in every four years e de happen, and from research, after e happen na new ATH go follow within the next year.

So dis thread na morale to us say make we no give up for our Bitcoin hodling , based on di economic hardship wey we de face for our country now. Who sow in tears go reap in joy and happiness, e no easy but make we no give up, in di end success is certain. But las las, Bitcoin accumulation to bull season no be do or die affair, if we try  but no get money to de buy Bitcoin, because of di coming bull run, make we no kill ourselves, after dis bull run other bull runs go still come in the future.

1714843891
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714843891

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714843891
Reply with quote  #2

1714843891
Report to moderator
1714843891
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714843891

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714843891
Reply with quote  #2

1714843891
Report to moderator
1714843891
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714843891

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714843891
Reply with quote  #2

1714843891
Report to moderator
In order to achieve higher forum ranks, you need both activity points and merit points.
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
Gozie51
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2478
Merit: 622


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
February 16, 2024, 11:56:20 AM
 #2

The bull run self be like say e don dey blow breeze come small small. As we see say btc don waka enter 52k and e even remain small make the price reach last ATH wey be 64k. This one even mean say some people wallet don begin shake self in profit because men don begin DCA in accumulation. So your thread make sense, e dey in order. People still dey buy more because this bull go reach somewhere and nobody suppose relax. In fact e get time wey the bull go reach for btc and the price go high then people go begin go buy altcoins and even shit coins go begin rise. So we still fit dey wise to go buy some altcoins keep too and e go bull when btc too dey rise.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
CryptopreneurBrainboss
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2254
Merit: 4152


eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.


View Profile WWW
February 17, 2024, 03:29:48 AM
 #3

Anyhow we wey know wetin de for crypto matter suppose try to de do DCA method to de accumulate and hodle Bitcoin, no matter how small, because in approximately one year  time from now, hopefully we go get plenty ROI.

As I see road to Bitcoin bull run all my mind been dey tell me say you wan outline steps wey you go take for the bull market wey dey come for front so but sha the advice good. When you talk about the road to the bull market what are you doing to get the best reward out of the incoming bull run.no be to just dey seat down dey talk say bull market dey come. Wetin you dun plan say you go do to achieve welle for the bull market. From my perspective wetin sure pass na to get steady income wey go dey give you better salary or payment wey you fit dey comot something dey buy Bitcoin.

Quote
So dis thread na morale to us say make we no give up for our Bitcoin hodling , based on di economic hardship wey we de face for our country now. Who sow in tears go reap in joy and happiness, e no easy but make we no give up, in di end success is certain.

Motivations like this make sense because na big fuck up say we go dey this industry yet we no achieve anything from the bull markets wey dey front upon all the discussion wey we dey get for here daily. E no matter how small wetin dey your hand dey, start dey invest am so when better block go enter your hand e no go dey hard you to invest again because of you no start dey invest with the small cash wey you get to invest the big ones go dey hard.

█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
Amphenomenon
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 518
Merit: 334


Hope Jeremiah 17vs7


View Profile WWW
February 17, 2024, 01:08:00 PM
 #4

Anyhow we wey know wetin de for crypto matter suppose try to de do DCA method to de accumulate and hodle Bitcoin, no matter how small, because in approximately one year  time from now, hopefully we go get plenty ROI.

As I see road to Bitcoin bull run all my mind been dey tell me say you wan outline steps wey you go take for the bull market wey dey come for front so but sha the advice good. When you talk about the road to the bull market what are you doing to get the best reward out of the incoming bull run.no be to just dey seat down dey talk say bull market dey come. Wetin you dun plan say you go do to achieve welle for the bull market. From my perspective wetin sure pass na to get steady income wey go dey give you better salary or payment wey you fit dey comot something dey buy Bitcoin.

Economy just dey worst and we dey on God so, any body way still dey save money for bank go suffer more, imagine person way get 100k naira January and person way get 100k worth of bitcoin that January, you go see say one don dey smile while the other one dey complain.
Infact if we get small thing for hand make we just dey gather bitcoin through DCA bcos na Only bitcoin dey effective well for us for DCA, any other investment with DCA nor fit give us watin bitcoin dey give us. As we dey work way DCA be our saving box to get bitcoin

Quote
So dis thread na morale to us say make we no give up for our Bitcoin hodling , based on di economic hardship wey we de face for our country now. Who sow in tears go reap in joy and happiness, e no easy but make we no give up, in di end success is certain.

Motivations like this make sense because na big fuck up say we go dey this industry yet we no achieve anything from the bull markets wey dey front upon all the discussion wey we dey get for here daily. E no matter how small wetin dey your hand dey, start dey invest am so when better block go enter your hand e no go dey hard you to invest again because of you no start dey invest with the small cash wey you get to invest the big ones go dey hard.
The truth be say if person dey save the money, bitcoin go dey rise while our own naira go dey lost value and na the person go still suffer am instead make we just manage, if na to cut spendings tel invest for bitcoin, so that last last we go still Thank God, say we join way invest in bitcoin and that money way small so go soon turn big if we continue to dey invest am for bitcoin.

freebitcoin       ▄▄▄█▀▀██▄▄▄
   ▄▄██████▄▄█  █▀▀█▄▄
  ███  █▀▀███████▄▄██▀
   ▀▀▀██▄▄█  ████▀▀  ▄██
▄███▄▄  ▀▀▀▀▀▀▀  ▄▄██████
██▀▀█████▄     ▄██▀█ ▀▀██
██▄▄███▀▀██   ███▀ ▄▄  ▀█
███████▄▄███ ███▄▄ ▀▀▄  █
██▀▀████████ █████  █▀▄██
 █▄▄████████ █████   ███
  ▀████  ███ ████▄▄███▀
     ▀▀████   ████▀▀
BITCOIN
DICE
EVENT
BETTING
WIN A LAMBO !

.
            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███████████▄▄▄▄▄
▄▄▄▄▄██████████████████████████████████▄▄▄▄
▀██████████████████████████████████████████████▄▄▄
▄▄████▄█████▄████████████████████████████▄█████▄████▄▄
▀████████▀▀▀████████████████████████████████▀▀▀██████████▄
  ▀▀▀████▄▄▄███████████████████████████████▄▄▄██████████
       ▀█████▀  ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀  ▀█████▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
▄█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
▀█████
.
PLAY NOW
█████▄
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████▀
EluguHcman
Full Member
***
Online Online

Activity: 322
Merit: 146



View Profile WWW
February 17, 2024, 01:54:24 PM
 #5

Affirmatively, hodling especially at when the bull-run is at sight approaching is every Bitcoin holders wishes to hodl untill the time comes and goes while appreciable profitable incomes is acquired in multiple folds.
Indeed the rate of our naira being devalued on daily basis coupling the hardship/high cost of living on going is being so devastating that lot of willing Bitcoin holders couldn't keep still hodling while the all awaiting bull-run is fully activated. Although being determined and economically inspired could help us to an extend to secure however much amount of Bitcoin we could in other to pertake on this promising season of the Bitcoin. It might not be so easy but we can still do it by expanding our expenditures disciplines .

Charles-Tim
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1540
Merit: 4842



View Profile
February 17, 2024, 02:47:14 PM
 #6

My naija people I hail una, I hope say di dollar to naira rate wey de make our beloved naira to devalue everyday no too affect una Bitcoin journey to bull run.
The only people that this will affect are those that are dependent. I mean the salary earners. Provided if there boss or government do not increase their salary. As for people that are buying and selling goods and services, they would have increased the prices of their goods and services in a way it would blend with how US dollar is increasing. Many people among us are earning more in US dollar rate. So I do not see much problem about this.

As for the second thing that I want to included in this post as been what I have just posted few minutes ago included in my post and I think it would be better for me to just quote myself regarding it.

My advice is not even about dollar to a naira prediction because both are not appreciative in nature but design to scam those that are holding them. If you want to hold, it is better you go for an appreciative asset like bitcoin. We have not gotten to all-time-high and the six figures. Both would be achieved between this year and next year.

Holding right now and not selling would truly give positive ROI in some months to this time.

.
.HUGE.
▄██████████▄▄
▄█████████████████▄
▄█████████████████████▄
▄███████████████████████▄
▄█████████████████████████▄
███████▌██▌▐██▐██▐████▄███
████▐██▐████▌██▌██▌██▌██
█████▀███▀███▀▐██▐██▐█████

▀█████████████████████████▀

▀███████████████████████▀

▀█████████████████████▀

▀█████████████████▀

▀██████████▀▀
█▀▀▀▀











█▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
CASINSPORTSBOOK
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀█











▄▄▄▄█
sokani
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 532
Merit: 434


Top Crypto Casino


View Profile WWW
February 17, 2024, 03:47:40 PM
 #7

With the way the country be there's need to save in Bitcoin and foreign currencies to survive the economic hardship. So if you get foreign currencies for your dorm account na good thing but the way our government dey yan dem fit covert am to naira. But if you get bitcoin e sure for you die because Bitcoin na edge over inflation and people wey buy during the bear market or wey don dey accumulate since already don double their investment and with the bull wey dey come e go really jellof for them. So no sleeping on bike, e no too late, start today dey do DCA small small and e go help during dis tough time for we nation.

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
CASINO
.
SPORTS
.
RACING
OFFICIAL PARTNER OF
Argentina NT
CLOUD9
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
Kelward (OP)
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 392
Merit: 238


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
February 18, 2024, 05:08:36 PM
 #8

With the way the country be there's need to save in Bitcoin and foreign currencies to survive the economic hardship. So if you get foreign currencies for your dorm account na good thing but the way our government dey yan dem fit covert am to naira. But if you get bitcoin e sure for you die because Bitcoin na edge over inflation and people wey buy during the bear market or wey don dey accumulate since already don double their investment and with the bull wey dey come e go really jellof for them. So no sleeping on bike, e no too late, start today dey do DCA small small and e go help during dis tough time for we nation.

Infact we wey de knowledgeable about Bitcoin matter for dis country, really de privileged, because if everybody for naija, know wetin we know about Bitcoin investment, dem no go save dem one naira for bank, because na so di value of di money go just de depreciate everyday. Especially as we de look forward to a bountiful bull season, di best place to keep your money make e de work for you na to de accumulate Bitcoin as your power reach with DCA method and jejely de hodle am. So di only light at di end of the tunnel to de increase di value of your money for dis our detoriating economy, na to invest in value and join enlightened people for di road to Bitcoin bull run.

Makus
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 215

Bitcoin!!


View Profile WWW
February 18, 2024, 07:42:39 PM
 #9

Since naim we dey preach say make them buy bitcoin because halving don dey near. And now see the price of Bitcoin now, about $51k. Even those wey dey trade if to say person buy for the time wey bit on dey 41k e for still get better profit wey go make am smile, depending on the amount wey we invest. And we never even enter the expected bull run. So like this, I dey advise those wey never start to hold, and those wey dey feel like to give up based on the NGN/USD rates because now to buy $10 sef no be small for ordinary person wey dey depend on hand work. So make una no give up, because there are better days ahead, and we are getting there.
Marykeller
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1064
Merit: 501



View Profile WWW
February 18, 2024, 07:42:58 PM
 #10

But las las, Bitcoin accumulation to bull season no be do or die affair, if we try  but no get money to de buy Bitcoin, because of di coming bull run, make we no kill ourselves, after dis bull run other bull runs go still come in the future.
Surely, other bull run go still come in the near future, as some of us don miss the previous one wey happen for 2021 due to we no know much about bitcoin and its bull run, and money no d peso hand as of then to invest. But here we are today(those wey miss 2021 bull run), to witness another bull run to happen soon(this year and next year). And we no suppose to miss the chance cos if we do, na another four years we go see another bull run happen.

That's how em go continue to d be, bull run after bull run, four years intervals. But that one no mean sae peso no suppose align with this one wey go happen soon since we don know wetin this bull run comes with "skyrocketing bitcoin to a new ATH''. Em better make peso invest in bitcoin now so that when so many of us go the confess of how bitcoin don make them rich, them go follow d give testimony of it, of how the invest in bitcoin with the amount they can afford to lose.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
CryptoHeadlineNews
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 952
Merit: 677



View Profile WWW
February 18, 2024, 08:50:33 PM
 #11

My naija people I hail una, I hope say di dollar to naira rate wey de make our beloved naira to devalue everyday no too affect una Bitcoin journey to bull run.
The start of the bull run is already becoming promising with the current price of Bitcoin at $51k, whereas in Naira 85,000,000 according to Binance, with $1 been sold at rate of #1630. Hence, I think this rise in the value of Dollar to Naira na both good and bad thing for us here for Naija, because na good thing in the sense say eh help the value of Bitcoin reach 85million naira which we never expected so soon, and na bad thing in the sense say as the price of Dollar increased, na so the purchasing power of our Naira reduced drastically also. Hence, na to just dey accumulate as much BTC as you want, because you never can tell the direction the price of Bitcoin will be heading to very soon

.
.airbet.
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.

▄████▄▄▄██████▄
███████████████
███████████████
███████▀▀▀▀████
██████████████
▀███▀███████▄██
██████████▄███
██████████████
███████████████
███████████████
██████████████
█████▐████████
██████▀███████▀
▄███████████████▄
████████████████
█░██████████████
████████████████
████████████████
█████████████████
█████████████████
███████░█░███████
████████████████
█████████████████
██████████████░█
████████████████
▀███████████████▀
.
.
.
.
██▄▄▄
████████▄▄
██████▀▀████▄
██████▄░░████▄
██████████████
████████░░▀███▌
░████████▄▄████
██████████████▌
███░░░█████████
█████████░░░██▀
░░░███████████▀
██████░░░██▀
░░▀▀███▀

  
6,000+
GAMES
|
WEEKLY
PROMOS
.
....100%....
1ST DEPOSIT
BONUS
....
....125%.....
2ND DEPOSIT
BONUS
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.
.PLAY NOW.
DaNNy001
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 616
Merit: 509


Top Crypto Casino


View Profile WWW
February 18, 2024, 09:16:02 PM
 #12

My naija people I hail una, I hope say di dollar to naira rate wey de make our beloved naira to devalue everyday no too affect una Bitcoin journey to bull run. Anyhow we wey know wetin de for crypto matter suppose try to de do DCA method to de accumulate and hodle Bitcoin, no matter how small, because in approximately one year  time from now, hopefully we go get plenty ROI. Bitcoin halving de happen like leap year, because na once in every four years e de happen, and from research, after e happen na new ATH go follow within the next year.

So dis thread na morale to us say make we no give up for our Bitcoin hodling , based on di economic hardship wey we de face for our country now. Who sow in tears go reap in joy and happiness, e no easy but make we no give up, in di end success is certain. But las las, Bitcoin accumulation to bull season no be do or die affair, if we try  but no get money to de buy Bitcoin, because of di coming bull run, make we no kill ourselves, after dis bull run other bull runs go still come in the future.

Boss thanks for the advice and also heads up because I no go lie you many of us no wan really miss out on the great opportunity wey this bull run bring because na one of the many opportunities wey crypto lovers for the crypto space don wait for and e don take four years for them to get here but most of us we get to know about this knowledge very late and still we have tried to follow up to see wether we fit gain anything from inside but as you talk am na so the matter be, na hold Bitcoin no be do or die affair but na only person wey know watin him eyes don see when him dey poor go know know if e go really wan see those things again.

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
..CASINO....SPORTS....RACING..
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
Makus
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 215

Bitcoin!!


View Profile WWW
March 02, 2024, 11:04:55 PM
 #13

Now sef the price of Bitcoin don reach $61k and the thing dey sweet everybody wey get Bitcoin wey dey hold. I no go fit say na the end of the semi bull run before the halving because of say Bitcoin don dey waka for sideways movement. There is still hope that Bitcoin will get to ATH before the halving and after the halving the price of Bitcoin fit go extra high, so e never late for who wan buy Bitcoin now. Wattin I believe Na be say, if you invest now in years to come you go really see say na the dip naim you buy because of the increase wey Bitcoin go take.
Samlucky O
Full Member
***
Online Online

Activity: 280
Merit: 191


The great city of God 🔥


View Profile WWW
March 03, 2024, 08:44:09 AM
 #14

So dis thread na morale to us say make we no give up for our Bitcoin hodling , based on di economic hardship wey we de face for our country now. Who sow in tears go reap in joy and happiness, e no easy but make we no give up, in di end success is certain.
Na true talk you just Yan like this , no matter the situation make we no give up. Sometimes if I dey reason the way things be, E dey tempt me to touch my bitcoin holding but when I remember the advise I dey receive for this forum E dey give me encouragement to hold for long. God no go shame us for 9ja wahala.

But las las, Bitcoin accumulation to bull season no be do or die affair, if we try  but no get money to de buy Bitcoin, because of di coming bull run, make we no kill ourselves, after dis bull run other bull runs go still come in the future.
No need for person to kill himself because E no get money to invest in bitcoin. Sometimes I dey even woumder why many people wey dey campaign go dey talk say to invest for bitcoin no easy wey be say na bitcoin dem dey carry pay ona. Na just simple mathematics, as them send you btc as payment na just for you to collect the one wey you need to carry eat sell am for exchange then leave the rest for there make E dey compile, Naim be the easiest way for DCA. You salary na DCA already.

Y3shot
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 588
Merit: 164


Bitcoin👌 or nothing


View Profile
March 03, 2024, 10:11:37 AM
 #15

Thank you mate..this na the time we need to try by all means to hodl bitcoin despite wetin we dey face for our country.  I know say this time na time wey be say challenges too much but make we no allow the challenge we dey face now to be a distraction.  This na opportunity to get good profit,  no be opportunity wey we dey experience all the time. If we no try to make better profit in this bull run it will be so bad to miss this opportunity.

Moreno233
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 180



View Profile
March 03, 2024, 10:45:05 AM
 #16

Thank you mate..this na the time we need to try by all means to hodl bitcoin despite wetin we dey face for our country.  I know say this time na time wey be say challenges too much but make we no allow the challenge we dey face now to be a distraction.  This na opportunity to get good profit,  no be opportunity wey we dey experience all the time. If we no try to make better profit in this bull run it will be so bad to miss this opportunity.
HODL na for people wey don already buy sha and na better investment this thing don turn for them now. When price been low some people been use the opportunity collect wetin no good for Bitcoin na them trust and believe say Bitcoin go run. By right we in this board supposed don secure enough by now because the info been leak very long time say we wan start bull run for Bitcoin and make everybody dey boy. For this our board I don see plenty posts and comment we dey encourage people to buy and hold since when price dey very low. I am happy some people took the advice. Those wey never join the moving train, e never late to join.

Frankolala
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 700
Merit: 522


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
March 04, 2024, 08:41:00 AM
 #17

Bitcoin na e be the koko wey we fit use as hedge for this kind level of inflation wey dey our country. If you fit understand the potential of bitcoin, you go know say na something wey you need to dey invest on, and make am part of your life. This na because bull run go come, and that period na when we go take profit from our invest to use the money to some important things for our lives.

This na why anybody wey no get at all, try to buy even though na small amount, no matter how things hard, you fit still find way buy bitcoin so that e go fit give you some profit wey you go cash out next year as part of your benefit for investing in bitcoin. If you no get job, try find work, so that you fit use part of the money part bitcoin, because currently, we you no get job, you still stay survive for the hardship. If you get means of income, but you no fit buy bitcoin, cut down some money wey you dey use buy things wey you go fit do without, and buy bitcoin.

E go make sense say as people dey happy next year dey take profit from their investments, make you no just dey look them, come dey regret say you for don buy bitcoin that time wey you say make you buy. The bull run is a blessing to all bitcoin investors.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
DubemIfedigbo001
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 294
Merit: 229


Let love lead


View Profile WWW
March 04, 2024, 10:45:08 PM
 #18

The bull run self be like say e don dey blow breeze come small small. As we see say btc don waka enter 52k and e even remain small make the price reach last ATH wey be 64k.
No be small small em dey blow breezeoo my brother, e dey blow the breeze walla, If You check am well, bum run started last year, bitcoin rose from $16k from January to $45k by December, starting this January, till now, it has risen to $62k. Now estimating the appreciation in terms of percentage from wetin e be from last year January, na almost 390% increase, you see from statistics that bill run don start even before having.

Omor, the matter really dey promising and dey announce this year halving as very efficient and get plenty surprises to unfold, you can think along with me, if its like this before halving?, how after halving go dey?. Omo BTC for life!!!.

Obim34
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 238
Merit: 202



View Profile
March 05, 2024, 05:59:05 AM
 #19

The bull run self be like say e don dey blow breeze come small small. As we see say btc don waka enter 52k and e even remain small make the price reach last ATH wey be 64k.
No be small small em dey blow breezeoo my brother, e dey blow the breeze walla, If You check am well, bum run started last year, bitcoin rose from $16k from January to $45k by December, starting this January, till now, it has risen to $62k. Now estimating the appreciation in terms of percentage from wetin e be from last year January, na almost 390% increase, you see from statistics that bill run don start even before having.

Omor, the matter really dey promising and dey announce this year halving as very efficient and get plenty surprises to unfold, you can think along with me, if its like this before halving?, how after halving go dey?. Omo BTC for life!!!.
Bitcoin price is escalating very seriously, little correction unfolding new price mark very soon we are going to touch a new all time high in the market with Bitcoin already at $66k. The halving is yet to come and the price is already getting bettor on its own what then do we expect from the halving, maybe Bitcoin at $100k.

Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!