Bitcoin Forum
May 03, 2024, 03:02:36 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: What pressure are you facing?  (Read 173 times)
Bright0515 (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 95
Merit: 22

View Profile
February 15, 2024, 07:49:50 PM
 #1

Omo for my own case the pressure wen I dey face no be small thing oo sometimes I just feel like say make I leave everything relax make my head calm but the same time na u go still reason say this time wen u dey take relax na waste say u for fit carry am achieve something.
One of these pressure wen I dey face now Omo na posting oo imagine wen person go just dey like this reason confirm thing wen person fit post like this.

The most important pressure now na this our economy wey things dey like this now Omo person no go fit dey at rest wen something no dey hand oo
Sometimes the wey my own dey now I come dey reason say most of the people wen dey thief no be say them wan thief na pressure, u fit Dom budget something keep the way ur hand fit carry after some days things go change Omo na pressure be that oo abeg we wen dey naija for this pressure economy we need respect no be small oo
Man wake up for morning dey reason wetin him and family go chop but no work for the society I pity men wey Dom dey up to the age of 50-60 wen no get work but still dey feed family for this economy pressure wen work no dey abeg young people wey strong make we still dey strong work cause we know no wetin dey front dey come for our country oo.
1714705356
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714705356

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714705356
Reply with quote  #2

1714705356
Report to moderator
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714705356
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714705356

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714705356
Reply with quote  #2

1714705356
Report to moderator
Hewlet
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 280
Merit: 114

View Profile
February 15, 2024, 08:01:40 PM
 #2

As long as you're not financially strong enough to take care of yourself and that of your immediate family, pressure go choke. if you look well, most of the things when de pressure us na money matter and as long as you get enough money, you no go too de reason those matter like that.

For me, Na still money matter be the only thing when de worry my mind sometimes and I believe say with time everything suppose sharp well. Life na jeje, no be who carry am for head pass de win at last, no be until you allow things pressure you to the extent of cursing harm to yourself na him you go solve the matter. Take life as you see am because what's at the front is way bigger that what's at the present.

███████ ███████        R O L L B I T        CRYPTO'S MOST INNOVATIVE CASINO        [ PLAY NOW ]        ███████ ███████
//     TRADE RLB NOW!     //
███████ ███████ ███████            OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF SSC NAPOLI           ███████ ███████ ███████
DaNNy001
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 616
Merit: 509

Top Crypto Casino

View Profile WWW
February 15, 2024, 08:16:33 PM
 #3

Omo for my own case the pressure wen I dey face no be small thing oo sometimes I just feel like say make I leave everything relax make my head calm but the same time na u go still reason say this time wen u dey take relax na waste say u for fit carry am achieve something.
One of these pressure wen I dey face now Omo na posting oo imagine wen person go just dey like this reason confirm thing wen person fit post like this.

The most important pressure now na this our economy wey things dey like this now Omo person no go fit dey at rest wen something no dey hand oo
Sometimes the wey my own dey now I come dey reason say most of the people wen dey thief no be say them wan thief na pressure, u fit Dom budget something keep the way ur hand fit carry after some days things go change Omo na pressure be that oo abeg we wen dey naija for this pressure economy we need respect no be small oo
Man wake up for morning dey reason wetin him and family go chop but no work for the society I pity men wey Dom dey up to the age of 50-60 wen no get work but still dey feed family for this economy pressure wen work no dey abeg young people wey strong make we still dey strong work cause we know no wetin dey front dey come for our country oo.
My brother no be small thing oo, nai make I just dey talk say people wey never actually get family to feed no really know watin dey sup because e hard well well if better work no dey and the pressure fit make men do stupid things to meet up. So the best thing to do now if you never too get responsibility na to actually stark up and prepare for the future because as the country dey go now e be like say na every day the matter dey worsen put everytime .

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
..CASINO....SPORTS....RACING..
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀

▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
Gozie51
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2478
Merit: 621

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile
February 16, 2024, 07:34:53 AM
 #4

Man wake up for morning dey reason wetin him and family go chop but no work for the society I pity men wey Dom dey up to the age of 50-60 wen no get work but still dey feed family for this economy pressure wen work no dey abeg young people wey strong make we still dey strong work cause we know no wetin dey front dey come for our country oo.

This na food for thought actually but regards to the young people, to succeed now for the country no be how much energy wey you get again oo because we fit still dey reason muscle for young people say na that one still give edge but no be so. The thing na to work smart. I don see young people wey no get strength but them dey okay. Young people wey dey use internet more dey see more opportunities for wealth creation pass those wey just believe on muscle. That same muscle no dey help but your head.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Davidson500
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 28
Merit: 0

View Profile
February 16, 2024, 08:28:05 AM
 #5

Normally almost everybody for the life dey face one or two problem way dey pressure them all the time, some na family pressure maybe you don marry for years no piken to show off before you know pressure don dey come from different angle if you be man your parents fit dey tell you to marry another woman just like that.
But for me the pressure way I dey face now na money matter the way the country be so if no be self advice depression for don finish man, I go marry i go born I go train children for school I go build house and for these things to dey achieved money must dey involved. And I get plenty bills to pay and I never pay anyone so na the pressure way I dey face be that.
Gormicsta
Member
**
Offline Offline

Activity: 168
Merit: 75

View Profile
March 04, 2024, 02:16:15 PM
 #6

For me, the pressure way I dey face plenty o but the most important one na economy pressure, e no easy for us wey dey depend on ourselves o, we dey feed ourselves,we dey clothes ourselves, do things for ourselves, especially as price of things no won go down like this,and dollar don dey come down too, anyway pressure just plenty everywhere both from family, school, business, society as general, e no just easy sha but with God, we go overcome everything wey dey give us headache but no mean say we go kill ourselves o, we go dey try our best then leave the rest to God 
Tmoonz
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 154
Merit: 103

Eloncoin.org - Mars, here we come!

View Profile
March 04, 2024, 07:22:29 PM
 #7

The truth be say human want no dey finish same with family problem, people way get dey complain people way no get dey complain too, everybody dey on pressure I one way or the other but the worstof it all is not being able to eat at least 2 times a day and for those that have, reducing expenses at least not buying things that are not necessarily important at a particular point will also be good. However at some point every man owes himself that right to be happy irrespective of circumstances individual actions and reactions also matters alot. Just do your best and never indulge in crime.

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
Sexylizzy2813
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 560
Merit: 418

View Profile
March 06, 2024, 12:33:26 AM
Merited by Fiatless (3)
 #8

Omo for my own case the pressure wen I dey face no be small thing oo sometimes I just feel like say make I leave everything relax make my head calm but the same time na u go still reason say this time wen u dey take relax na waste say u for fit carry am achieve something.
One of these pressure wen I dey face now Omo na posting oo imagine wen person go just dey like this reason confirm thing wen person fit post like this.

The most important pressure now na this our economy wey things dey like this now Omo person no go fit dey at rest wen something no dey hand oo
Sometimes the wey my own dey now I come dey reason say most of the people wen dey thief no be say them wan thief na pressure, u fit Dom budget something keep the way ur hand fit carry after some days things go change Omo na pressure be that oo abeg we wen dey naija for this pressure economy we need respect no be small oo
Man wake up for morning dey reason wetin him and family go chop but no work for the society I pity men wey Dom dey up to the age of 50-60 wen no get work but still dey feed family for this economy pressure wen work no dey abeg young people wey strong make we still dey strong work cause we know no wetin dey front dey come for our country oo.

Bro I get that feeling a lot, e be like say as you say make you chill out without trying to do something nah that time that breeze go blow voice enter your ear wey go tell you say you for done achieve something oh but to be honest with you nothing you fit achieve even if you no rest. We see this life wrongly sometimes, no rest for the living only the dead that have rest, you see that saying so nai dy make us think differently but me I go knack my chest say if e no be your turn no matter the pressure you dy face e no fit be your turn no amount of gree die you do wey go give you wetin you dy hustle for.
Economical wahala na the number one issue wey even for dream people dy fear to wake up from, e better say things dy fine dan for us to wake up come face problem wey we no go fit solve, even our ancestors no fit solve the contri biggest wahala na we go fit face am? No way oh.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
laijsica
Member
**
Offline Offline

Activity: 84
Merit: 13

Eloncoin.org - Mars, here we come!

View Profile
March 06, 2024, 04:57:52 AM
 #9

Man wake up for morning dey reason wetin him and family go chop but no work for the society I pity men wey Dom dey up to the age of 50-60 wen no get work but still dey feed family for this economy pressure wen work no dey abeg young people wey strong make we still dey strong work cause we know no wetin dey front dey come for our country oo.
I think the family is the most important for all people, it can be sad if the basic needs of the family are not meet. Now a day crisis of money is a major problem, if you have no enough money. The government didn't not take proper initiative action for prevent of poverty,old age allowance is not provided and the the prices of daily products are not decreasing.

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
Samlucky O
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 280
Merit: 190

The great city of God 🔥

View Profile WWW
March 06, 2024, 06:31:45 AM
Last edit: March 06, 2024, 06:43:24 AM by Samlucky O
 #10

Omo for my own case the pressure wen I dey face no be small thing oo sometimes I just feel like say make I leave everything relax make my head calm but the same time na u go still reason say this time wen u dey take relax na waste say u for fit carry am achieve something.
Naim be one of the most important thing I carry like this forum. E dey make me no dey idol, anytime I dey for some time I no make post E dey make me feel like say all those talk wey I dey talk free of charge say I sopos carry that energy chanel for forum atleast either I carry am get merit or complete post count or help somebody wey dey in need for forum and anything you do for here no be waist of time. I done learn many things from this forum wey don help my life, and no be joke.

1. Forum activities don make me deasociate myself from friends wey no dey add value to my life or people wey no believe in your dream because most friends just dey to criticize your effort.

2. I don learn to mind my own business, and na now I know the true meaning of time na money. Because I no go use time wey I go use do meaningful thing come dey gist wetin no dey in existence.

3. Forum don build me to be more reasonable to the extent whenever I want to talk, I dey mind wetting wan come out from my mouth. And even if I talk E go be something wey dey reasonable and to add value for person life no be just to talk anyhow. Just like them dey tell us to make quality post, if you don dey here for long and understand the true meaning of quality post, you go know how to talk quality talk outside forum. And people go see you as reasonable person no be only money or merit I don achieve for this forum but this things I list here.

One of these pressure wen I dey face now Omo na posting oo imagine wen person go just dey like this reason confirm thing wen person fit post like this.
Posting no be problem make E no be wetting to reason much forum just be like class where to practice life experience, if you check the forum you go notice say everything wey dey here for forum just dey around your environment. Just as people dey bring matter and you dey chuk mouth naso e also be for here. Wetin you just need na to study most times wey you dey less busy sothat when matter come, you fit chook mouth.

Loveday422
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 56
Merit: 0

View Profile
April 08, 2024, 01:23:33 PM
 #11

Pressure on my side is too much ,am facing challenges are work ,my leaders want all means to sack me but God over everything,the think I have money that's why his eyes has been on me but am trying my best to make sure I excape their problem,the truth is bitter that is the problem,but I stand in the good truth to say what is good to say ,that's where the issue is coming out from ,I can never see red and call it white , that's me ,and no one can change it from me ,but am doing the best I can ,if God allow them to them to win me no problem,but I know that God can't give them chance over me ,sometimes they send a treth message to me just because of where am working their eyes has been their just for nothing,I will surprise them very soon,I have promise to leave the work and rest my head ,every little thing they call my name ,am just tire .this has been my pressure am facing in where am working
KupaCrypto
Member
**
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 26

View Profile
April 08, 2024, 06:28:41 PM
 #12

The first pressure you will face in life especially if you are a male figure is been a man, once you are a man it is assumed already that you are supposed to have money, have everything, even with the bad economic policies we have in this part of the world, family look up to you, if you are married then your in-laws are also looking up to you,  even as a lady especially the first borns there are still pressures on them , so life it self is a pressure, even successful and Rich men still face some kind of pressure, maybe as a multi million business owner and  your company is at loss or maybe close to getting bankrupt, even our leaders face pressure too, so no matter the pressure you are facing, just know that these pressures are part of life processes and it makes us stronger especially when you overcome it,
Proty
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 48
Merit: 2

View Profile
April 08, 2024, 08:19:45 PM
 #13

Omo for my own case the pressure wen I dey face no be small thing oo sometimes I just feel like say make I leave everything relax make my head calm but the same time na u go still reason say this time wen u dey take relax na waste say u for fit carry am achieve something.
One of these pressure wen I dey face now Omo na posting oo imagine wen person go just dey like this reason confirm thing wen person fit post like this.

The most important pressure now na this our economy wey things dey like this now Omo person no go fit dey at rest wen something no dey hand oo
Sometimes the wey my own dey now I come dey reason say most of the people wen dey thief no be say them wan thief na pressure, u fit Dom budget something keep the way ur hand fit carry after some days things go change Omo na pressure be that oo abeg we wen dey naija for this pressure economy we need respect no be small oo
Man wake up for morning dey reason wetin him and family go chop but no work for the society I pity men wey Dom dey up to the age of 50-60 wen no get work but still dey feed family for this economy pressure wen work no dey abeg young people wey strong make we still dey strong work cause we know no wetin dey front dey come for our country oo.

So longer there is life there will always be challenges, and one funny thing about those challenges they will not leave u the same way they met u. Live has its up and down even those people we think that they are doing better still have things they are passing through even the president of our dear country still has his own challenges. It is only the dead that is not experiencing this pressure ,so as longer as there is life we will also pass through one thing or the other.
letteredhub
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 518
Merit: 202

My privacy, my right.

View Profile
April 08, 2024, 09:43:00 PM
 #14

When I sit down calculate myself as a young man wey never arrange family on to say bachelor tins still economy dey hit on me like this, I go de wonder how much more family man with children, wife and in-laws way the put hope on am for daily bread. The pressure no be here and I respect them for how them the use survive am with how the cost of living wan kpaii the living.

The pressure still transient enter into plenty varied needs for we life. And this pressure vary base on the individual needs some people their pressure na sch to become graduate, some na job after graduation, others na how to achieve one aspiration or fulfilment for life. The truth be say the life of man full with pressure and nah you as a person go choose to moderate how this pressure go take affect you so you to fit get time for ur own happiness too.
Mate2237
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 714
Merit: 580

Eloncoin.org - Mars, here we come!

View Profile WWW
April 08, 2024, 10:59:09 PM
 #15

As for me I no dey see any pressure here because as I dey type dey make comments na just.lime normal learning work for me. But though everyone e get how dem dey participate in di forum so if I no get pressure another person fit get because we dey face different challenges in real life. Even di 60 posts we I dey post sef e don master me and na only at di first time wen I join e worry me Small. But wen we come to real life pressure full ground but since we dey tok of forum matter. Many dey face challenge  because their dem never understand di forum and di thing dey worry dem well well.

▄▄████████▄▄
▄▄████████████████▄▄
▄██
████████████████████▄
▄███
██████████████████████▄
▄████
███████████████████████▄
███████████████████████▄
█████████████████▄███████
████████████████▄███████▀
██████████▄▄███▄██████▀
████████▄████▄█████▀▀
██████▄██████████▀
███▄▄█████
███████▄
██▄██████████████
░▄██████████████▀
▄█████████████▀
████████████
███████████▀
███████▀▀
.
▄▄███████▄▄
▄███████████████▄
▄███████████████████▄
▄██████████
███████████
▄███████████████████████▄
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
▀█
██████████████████████▀
▀██
███████████████████▀
▀███████████████████▀
▀█████████
██████▀
▀▀███████▀▀
.
 ElonCoin.org 
.
████████▄▄███████▄▄
███████▄████████████▌
██████▐██▀███████▀▀██
███████████████████▐█▌
████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄▄▄▄▄
███▐███▀▄█▄█▀▀█▄█▄▀
███████████████████
█████████████▄████
█████████▀░▄▄▄▄▄
███████▄█▄░▀█▄▄░▀
███▄██▄▀███▄█████▄▀
▄██████▄▀███████▀
████████▄▀████▀
█████▄▄
.
"I could either watch it
happen or be a part of it"
▬▬▬▬▬
Ever-young
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 1176
Merit: 162

★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!

View Profile WWW
April 23, 2024, 11:34:52 AM
 #16

Omo pressure wey I dey face no be only one o, e plenty but the one wey dey always weigh me down na food, the pressure wey food dey give me no be come chop o and e dey very essential to eat, if we no eat we no fit dey healthy and hunger dey very bad, if person dey hungry and no food, person no go fit concentrate to do work or anything, because you dey reason food, food, and ur stomach go dey pain person, such case ur head go just full, person go just enter the kind pressure wey person no except, na e make we supposed dey very hardworking and make we dey try to save for our future purpose and the way price of things dey increase dey very frustrating, even transportation self, the price no be here. Na only God help us, if no be God, pressure for dey deal with us steady.

Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!