Bitcoin Forum
July 07, 2024, 11:08:12 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: House of reps moves to stop sports betting in Nigeria (am news)  (Read 144 times)
Sexylizzy2813
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 616
Merit: 426



View Profile
February 20, 2024, 11:26:03 AM
 #21

This one na something wey them don talk before about 3-4 years back if I no make mistake, them don say as betting dy spoil the youths especially the young ones say them go comot am from this contri becos under age them don too involved and I begin ask myself hw e wan take dy possible wey them no fit comot corruption from this contri.
If them remove am e mean say them don comot street gambling too? Sports betting don change some piple life as we dey here dy yam so, especially those ones wey dy use their head no be the ones wey go win use am go carry girls, smoke join, spend the money any how without any productive plan.
Me I go say make them stop this yeye talk about stopping sports betting for naija, after all them no go tell us say them no dy collect their cut from these betting companies wey dy our contri. My dear sports betting goes nowhere. If them stop sports betting piple go still dy do am online dy bet so nothing come out for this matter.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Jerrycrypto2024
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 61
Merit: 6


View Profile
February 20, 2024, 11:29:37 AM
 #22

I think it won't work because our government don't have what it takes because the bet has game more ground with technology even when the office or shop are closed people can still bet online. More over some of them two are in one way beneficiary to the betting as business is very hard to stop another man business who are in the same office and party with. Betting never in any way be problem to this nation even when we think outside Bix betting can never be a barrier be is not mandatory but voluntary to any citizens that make it a choice.
Davidson500
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 34
Merit: 6


View Profile
February 21, 2024, 08:02:13 AM
 #23

What they are suppose the talk about is how they can stop poverty in the country, shun corruption among there self's provide job opportunity among the youths
These should have been there daily discussion not on how to stop sports betting, for me I don't think it will possible to stop it because sports betting is never the problem of this country there are people that this sports betting is putting food on there table some persons are been employed through this sports betting so by stopping it they are increasing the level of poverty and more hardship among there concern citizens.
odunybiz
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 686
Merit: 122


SOL.BIOKRIPT.COM


View Profile
February 25, 2024, 10:27:24 PM
 #24

My country people I throwaway salute give all of una for this morning/afternoon/evening depending on when you see this post. This morning I dey listen new for radio I come hear when dem dey do newspaper review, them come read in headline say federal House of representatives don dey make move to discuss say dem wan stop sports betting, them no give full details and reason why this move wan happen because I no know weda diswan follow dey affect our economy wey dey cause hard time. This thing if e happen say dem stop am e go get negative and also positive effects on the street and by extension the whole country population.

So my own na be say how in see this move?? Wetin be the advantage and the disadvantage wey dis move fit get on the society especially the young people them, make we discuss our ideas how una see am.

I don't know why government will just be complicating issues. Some Nigerians live on this, what will happen to them if such is stopped. I will keep saying this, this country will be better if only the government can focus on the necessities leaving behind irrelevant issues.

Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!