Bitcoin Forum
May 02, 2024, 05:32:03 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1] 2 »  All
  Print  
Author Topic: Why you might miss out on the bull run while holding  (Read 210 times)
Barikui1 (OP)
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 196
Merit: 119

View Profile
February 19, 2024, 12:42:25 PM
Merited by CryptopreneurBrainboss (1), Hatchy (1)
 #1

My country people good afternoon, today e get one impression wey most of our newbies get, wey I feel say Dem need to correct, if not, this coming bull run go pass Dem by even though say them prepare for am, but due to wrong preparation, the bull run fit pass Dem.

I know say as an investor wey we be, our main intentions na to make money, but dat one no mean say we no go use our head.

See eh, during the bull run, no be all coin dy rise oo, most of this alt and shit coin wey dy in your possession fit frustrate the haven day light out of you during the bull run, so to me if you wan dy sure say you self go benefit from this bull run, I suggest you accumulate like 95% more of Bitcoin, than park alt and shit coin wey fit disappoint you during the bull run,  abeg newbies like me make ona follow who know road so that ona no go lost.

1714671123
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714671123

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714671123
Reply with quote  #2

1714671123
Report to moderator
1714671123
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714671123

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714671123
Reply with quote  #2

1714671123
Report to moderator
1714671123
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714671123

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714671123
Reply with quote  #2

1714671123
Report to moderator
Bitcoin addresses contain a checksum, so it is very unlikely that mistyping an address will cause you to lose money.
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714671123
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714671123

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714671123
Reply with quote  #2

1714671123
Report to moderator
1714671123
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714671123

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714671123
Reply with quote  #2

1714671123
Report to moderator
1714671123
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714671123

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714671123
Reply with quote  #2

1714671123
Report to moderator
Amphenomenon
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 518
Merit: 326

Hope Jeremiah 17vs7

View Profile WWW
February 19, 2024, 01:10:08 PM
Merited by hugeblack (2)
 #2

Unfortunately many will still fall victim of this but at least Thank God it will be fewer than what we saw in the last bull run when bitcoin hit a ATH 2021.
Alot of Nigerian investors invested in meme coins just because they were aiming for the next Shiba inu while some of these tokens like Baby doge, Wakanda Inu, Freecoin, Safemoon and the likes where hype by influencers to reach a dollar someday but in the end now, most are no were to be found  and alot of us lost from it. While some of these tokens were created to scam investors just like we saw with Wakanda Inu.

What affect most investors decisions in investing all they have in bitcoin is the fact that they still think that they have missed it already and choose these coin instead but In the end, one way or another, the price of the coin/token falls drastically and the chances of altcoins getting to another ATH after bearish season are lower than bitcoin, which has done this continually.

The best cryptocurrency investment is to buy and Hodl bitcoin which do not require you to start big but just for you to choose a DCA strategy that's suitable for you.

Another thing that kills those who invest in meme coins and tokens are greed with the false belief that they would someday worth a dollar for one and then they will become millionaires which in the end made them lost everything

freebitcoin       ▄▄▄█▀▀██▄▄▄
   ▄▄██████▄▄█  █▀▀█▄▄
  ███  █▀▀███████▄▄██▀
   ▀▀▀██▄▄█  ████▀▀  ▄██
▄███▄▄  ▀▀▀▀▀▀▀  ▄▄██████
██▀▀█████▄     ▄██▀█ ▀▀██
██▄▄███▀▀██   ███▀ ▄▄  ▀█
███████▄▄███ ███▄▄ ▀▀▄  █
██▀▀████████ █████  █▀▄██
 █▄▄████████ █████   ███
  ▀████  ███ ████▄▄███▀
     ▀▀████   ████▀▀
BITCOIN
DICE
EVENT
BETTING
WIN A LAMBO !

.
            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███████████▄▄▄▄▄
▄▄▄▄▄██████████████████████████████████▄▄▄▄
▀██████████████████████████████████████████████▄▄▄
▄▄████▄█████▄████████████████████████████▄█████▄████▄▄
▀████████▀▀▀████████████████████████████████▀▀▀██████████▄
  ▀▀▀████▄▄▄███████████████████████████████▄▄▄██████████
       ▀█████▀  ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀  ▀█████▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
▄█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
▀█████
.
PLAY NOW
█████▄
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████▀
Zanab247
Full Member
***
Online Online

Activity: 1190
Merit: 122

★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!

View Profile
February 19, 2024, 03:31:57 PM
 #3

Even though investors are going to miss dis bull run, it will b few investors because, many investors are still following deir research information dey get concerning dis new bull run to make sure dey make good profits wen d real bull begin which is no longer far from those dat will hodl till the month of march.

 I no go fit miss dis bull run because I dey wait make d price of BTC reach $60k before I go sell to cash out money so dat I will no dat I make something good dat will give me more confident to invest another time wen bear market come.

Barikui1 (OP)
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 196
Merit: 119

View Profile
February 19, 2024, 03:47:24 PM
 #4

Brother, try to get the clear picture of what am trying to say. What I meant is that most of this newbie believe that during bull run, it's every coin that pumps which is not true, not all coin appreciate in value during bull run, some will invest heavyly on an alt or a meme coin and believed that it will pump as Bitcoin is pumping, and they fail to invest in Bitcoin also, when that time comes, once Bitcoin start appreciating, the coin they bought most times might fail to appreciate, some other coin might also be appreciating, but that particular one they bought will left them disappointed throughout the cause of the bull run, and they will miss out on the opportunity, that's what I meant.

Kelward
Full Member
***
Online Online

Activity: 392
Merit: 233

Eloncoin.org - Mars, here we come!

View Profile
February 19, 2024, 04:35:13 PM
 #5

See eh, during the bull run, no be all coin dy rise oo, most of this alt and shit coin wey dy in your possession fit frustrate the haven day light out of you during the bull run, so to me if you wan dy sure say you self go benefit from this bull run, I suggest you accumulate like 95% more of Bitcoin, than park alt and shit coin wey fit disappoint you during the bull run,  abeg newbies like me make ona follow who know road so that ona no go lost.

Wetin you talk make better sense because as Bitcoin price de pump wey many analysts de predict say di price go pass $100k during bull run, many investors go de happy to also de buy altcoins wey dem go reason say di projects go follow Bitcoin bull and get plenty returns on their investments. But di matter be say no be di whole altcoins na im de worthy to hodle, any newbie wey wan hodle altcoins suppose carry out correct research to know weda na better project before dem go invest in am, my advice for dem be say make dem go for top altcoins wey don gain better reputation for di crypto market.

Most of the new projects wey de spring up everyday na scam dem be, so unless person wan gamble dem money because dem fit to make profit on di short term or lose dem money inside shitcoin. So if dem must invest for any crypto wey never gain reputation, make dem investment di money wey dem fit to lose, but make dem invest most of dem money for Bitcoin wey sure pass all of dem.

Coyster
Legendary
*
Online Online

Activity: 2016
Merit: 1236

Cashback 15%

View Profile
February 19, 2024, 05:17:39 PM
 #6

I no dey even buy altcoins, but i know say plenty investors dey like buy altcoins and e no too bad if dem understand wetin dem dey do, most altcoins no dey get utility and if dem rise small, the next thing na to dump and that is usually the end of the coin. If you get altcoins for your portfolio, make sure you sell am as soon as you make ROI, if you hodl am for too long, the coin fit begin dump, and you go end up as bagholder. If you wan dey on the safe side, na to buy only Bitcoin oh, wey get utility and if you must buy altcoins, make sure say na only small wey you buy and no too put am money.

.
.HUGE.
▄██████████▄▄
▄█████████████████▄
▄█████████████████████▄
▄███████████████████████▄
▄█████████████████████████▄
███████▌██▌▐██▐██▐████▄███
████▐██▐████▌██▌██▌██▌██
█████▀███▀███▀▐██▐██▐█████

▀█████████████████████████▀

▀███████████████████████▀

▀█████████████████████▀

▀█████████████████▀

▀██████████▀▀
█▀▀▀▀

█▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
CASINSPORTSBOOK
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀█

▄▄▄▄█
Gormicsta
Member
**
Offline Offline

Activity: 168
Merit: 75

View Profile
February 19, 2024, 07:09:12 PM
 #7

My country people good afternoon, today e get one impression wey most of our newbies get, wey I feel say Dem need to correct, if not, this coming bull run go pass Dem by even though say them prepare for am, but due to wrong preparation, the bull run fit pass Dem.

I know say as an investor wey we be, our main intentions na to make money, but dat one no mean say we no go use our head.

See eh, during the bull run, no be all coin dy rise oo, most of this alt and shit coin wey dy in your possession fit frustrate the haven day light out of you during the bull run, so to me if you wan dy sure say you self go benefit from this bull run, I suggest you accumulate like 95% more of Bitcoin, than park alt and shit coin wey fit disappoint you during the bull run,  abeg newbies like me make ona follow who know road so that ona no go lost.

Person tell me say na Mumu dey HODL Altcoins, I been just laugh over am as the person talk am but if you look the statement well, truth dey there sha, Altcoins and shit coins be like time bomb, e fit explode anytime, so na to take am, trade am asap, because if you too HODL am, e fit explode for your hand and as e explode so, your funds don go, whether na Bull Run or na Cow Run, e no concern shit coins because those tokens only escort Bitcoin come and to benefit from am, na to just trade am that time wey e dey hot, because if you wait for too much, you fit dey disappointed. Most of those tokens na Pump and Dump, so if them pump am and you come dey greedy say you go HODL make we grow more, them come Dump am, your money don go be that.

Although e get some Altcoins wey get solid foundations, like Ethereum and a few other tokens, but if we go tell ourselves the truth, na only Bitcoin be the safest asset to HODL. Make nobody whyne you say e dey safe to HODL shit coins.
Sim_card
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 434
Merit: 370

View Profile WWW
February 19, 2024, 08:02:54 PM
 #8

Prevention is better than cure, na wetin oyinbo man talk. Since bull run dey come, e for better say make you no reason to buy any cryptocurrency wey no be bitcoin to avoid you buying a pump and dump coin, because e dey very hard to know the next altcoin wey ho crash, since we get so many altcoin wey full the market. E better say make you buy only bitcoin, so that your mind go rest, especially you wey won take profit for the next bull run. This na because all those altcoins na duplicate of bitcoin, and na bitcoin price na e dey control their own price. So invest on the original project we get assurance and security for long time, than buying coins wey go fit break your heart because you no understand say na scam project.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
Obim34
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 238
Merit: 202

View Profile
February 19, 2024, 08:28:35 PM
 #9

This has been addressed time without numbers, especially to newbies when dealing with Altcoins. Note : not all Altcoins should be severely criticized as some still retains there worth.
It is advisable to keep off from not popular Altcoins as yet still being a newbie and having no good knowledge yet about the system.

Instead of diving into purchasing Altcoins, one should consider first purchasing Bitcoin since there is higher chance of redeeming credible amount of profit once the bull run begins, unlike some Altcoins that remains just unpredictable.

Pi-network314159
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 210
Merit: 124

View Profile
February 19, 2024, 09:05:00 PM
 #10

Wetting you talk na true. Just like @amphenomenom talk say most of the newbies no go still hear something na true be that because most newbies don here this matter well well but dem dey always dey fall victim of am when the deal don already cast, na that time dem go come here dey complain say dem don buy rugepull, but them listen to advise yet dem no follow the instructions. Wetting me I se for there be say who go learn go learn and who no go learn no go o still learn.  I believe say the important of message na to pass am across make people learn from am, expecially from people with expirence so that them fit take correction and make a U turn. But I no say many no go still hear word. But e get wetting oyibo talk, say ear wey no gree to hear when dem cut the head, the ear dey follow the head go.
CryptopreneurBrainboss
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2254
Merit: 4152

eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.

View Profile WWW
February 22, 2024, 12:52:45 AM
Merited by SmartGold01 (2)
 #11

See eh, during the bull run, no be all coin dy rise oo, most of this alt and shit coin wey dy in your possession fit frustrate the haven day light out of you during the bull run, so to me if you wan dy sure say you self go benefit from this bull run, I suggest you accumulate like 95% more of Bitcoin, than park alt and shit coin wey fit disappoint you during the bull run,  abeg newbies like me make ona follow who know road so that ona no go lost.

99% self no be 95%, I for say 100% but I knew say e get some people wey go wan gamble with the market and that's fine provided say you know say wetin you dey do na gambling and not investing. Altcoins dey good for gambling because their profits outcome aren't guaranteed when you dey invest inside them. E go even better say you buy dollars and make better profits than to buy altcoins wey you no know how e go be tomorrow because of bad teams behind the projects or the teams dem turning into scammers as this market dey unregulated wey dey make people just dey do anyhow wey dem like.

Shitcoin, memecoins or anything wey you wan call am go always dey come out and the ones wey dey today fit no dey reign tomorrow so investing on them and hoping for a future is very risky. As you dey buy Bitcoin you know say no matter how e be you dun dey assure of getting profits anytime wey Bitcoin dun mumu finish and e wan start to rise. Bitcoin no fit go out of existence as na him be the market so the market needs am always and when you buy wetin be the focus point for an industry, you dun set yourself for life be that.

No dey distracted by wetin dey happen for the market because all this ones na temporary thing, always dey accumulate Bitcoin because na you go get the final laugh and profit when those shitcoins no dey again.

█▀▀▀

█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█

▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
Miles2006
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 238
Merit: 149

Cashback 15%

View Profile
February 22, 2024, 04:29:11 AM
 #12

Just only few altcoins na dey do well and as an investor how will you even know the right altcoin to buy during this period, this thing you write dey stand as advice cause now people dey talk about altcoin rise and sometimes fear of missing out fit cause all this wahala so them feel the need to buy altcoin. Why not buy bitcoin and hold rather than buying altcoins alone, if the person decide to buy altcoin and bitcoin together it's understandable cause na wetin most investors dey do  due to the lack of trust for altcoins.

Su-asa
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 266
Merit: 196

Can't go home alone.

View Profile
February 22, 2024, 11:24:49 AM
 #13

See eh, during the bull run, no be all coin dy rise oo, most of this alt and shit coin wey dy in your possession fit frustrate the haven day light out of you during the bull run, so to me if you wan dy sure say you self go benefit from this bull run, I suggest you accumulate like 95% more of Bitcoin, than park alt and shit coin wey fit disappoint you during the bull run,  abeg newbies like me make ona follow who know road so that ona no go lost.

99% self no be 95%, I for say 100% but I knew say e get some people wey go wan gamble with the market and that's fine provided say you know say wetin you dey do na gambling and not investing. Altcoins dey good for gambling because their profits outcome aren't guaranteed when you dey invest inside them. E go even better say you buy dollars and make better profits than to buy altcoins wey you no know how e go be tomorrow because of bad teams behind the projects or the teams dem turning into scammers as this market dey unregulated wey dey make people just dey do anyhow wey dem like.

Shitcoin, memecoins or anything wey you wan call am go always dey come out and the ones wey dey today fit no dey reign tomorrow so investing on them and hoping for a future is very risky. As you dey buy Bitcoin you know say no matter how e be you dun dey assure of getting profits anytime wey Bitcoin dun mumu finish and e wan start to rise. Bitcoin no fit go out of existence as na him be the market so the market needs am always and when you buy wetin be the focus point for an industry, you dun set yourself for life be that.

No dey distracted by wetin dey happen for the market because all this ones na temporary thing, always dey accumulate Bitcoin because na you go get the final laugh and profit when those shitcoins no dey again.
My boss, I support this one way you talk, 95% is not enough and 95% also means the investor have some shitcoins or altcoins on his wallet which means those shitcoins and altcoins might be the ones to ruin away the bright day light from the investors. Imo, if you want to succeed this Bullrun you have to hold only Bitcoin that's means you must invest 100% or 101% always and you shouldn't divide any amount or minus any amount from the 101% from what you should put in Bitcoin and put on any shitcoins or altcoins.

Barikui1 (OP)
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 196
Merit: 119

View Profile
February 22, 2024, 05:09:51 PM
 #14

Brother I understand very well the angle you are coming from, you know say for this life, everybody no go fit do everything the same way, or I mean say, all of us they look, but we dy see differently, so why I talk say 95% is that, that remaining 5% na to use am go on an adventure and try my luck if I fit hit jackpot in one of this alt, but I still dy confidence and believe say my 95% wey dy in Bitcoin go pay me big time, so even though the 5% no go as planned, e no go worry me because na money I fit afford to lose, besides my 95% na sure banker.

Makus
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 215

Bitcoin!!

View Profile WWW
February 25, 2024, 06:08:38 PM
 #15

The best advise wey I fit give newbies Dem now, na for them to invest in Bitcoin, because aside Bitcoin investment you go need to do some research which dey are not yet ready for, so e better make them stick to the most reputable coin learn about am so that when them come across other coins Dem go know how to take do research on Dem due to the knowledge wey Dem don get from Bitcoin. If Dem rush go follow trend to buy coin, when e reach time for harvest Dem fit no even know when to withdraw their profit before the coin enter the bearish trends sef.or Dem fit even go enter the hands of shitcoins.
Stable090
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 630
Merit: 420

View Profile WWW
February 25, 2024, 07:04:59 PM
 #16

See eh, during the bull run, no be all coin dy rise oo, most of this alt and shit coin wey dy in your possession fit frustrate the haven day light out of you during the bull run, so to me if you wan dy sure say you self go benefit from this bull run, I suggest you accumulate like 95% more of Bitcoin, than park alt and shit coin wey fit disappoint you during the bull run,  abeg newbies like me make ona follow who know road so that ona no go lost.
E no go make sense say after you don hold coin for long period of time, last last you no come benefit from the coin, e better make you just invest in bitcoin wey u get confidence in say if bull run start you go definitely make your money. But the reason why some people dey always invest in some shit coins na because them dey look for big profit, just imagine say u invest like 10 thousand naira for coin, you come dey think say e go do 1 million naira for you during bull run, na things like dis dey make plenty people invest for all those shit coin, which at the end they won’t be able to make the big profit wey dem dey look for, and they will also lose their capital. So if you wan invest and you don’t want to miss out, then invest in bitcoin.

███████████████████████████████▀▀▀▀
███████████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀█▀█▀▀▀▀▀█████████
███▄▀▀▀   ▄▄▄▄   ▄▄▄▄   ▀▀▀▄███
███████▀▀▀████▌ ▐████▀▀▀███████
█████▀███▀█▀██▌ ▐██▀█▀███▀█████
███████▀▄▀▄███▌ ▐███▄▀▄▀███████
█████▄██▄██▄██   ██▄██▄██▄█████
███████▄▄▄████   ████▄▄▄███████
██████████▀▀▀▀   ▀▀▀▀██████████
██████████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
TRUST DICE
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█

▄▄▄█
█▀▀▀

█▄▄▄
#1 RATED CRYPTO
CASINO IN THE WORLD
██ ██ ██ ██ █Trustpilot
▀▀▀█

▄▄▄█
▄█████████████████████████████
██████████████████▀▀█████▀▀████
█████████████████▀█████████▀███
██████████████████████████████
███████████████████████████▄███
█████████████████████████▄▄████
███████████████████████████████
█████████████░░░███████████████
███████████░░░█████████████████
█████████░░████████████████████
█████░░░██████████████████████
███░░█████████████████████████
▀░░░█████████████████████████▀
█▀▀▀

█▄▄▄
▀▀▀█

▄▄▄█
Gozie51
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2478
Merit: 621

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile
February 25, 2024, 07:46:56 PM
 #17

We go still understand say newbie na newbie and newbie dey always put eyes for cheap coins like we also did in the past and na so some exchanges delist the coin on the long run. Some of the coin also stay our wallet until so tay we no understand wetin price dey do with am. So those mistake go everly dey dere and some go grab am, so the advise make sense.

But me now, I don understand say no be only btc be good investment for cryptocurrency wey person fit put money on because las las wey bitcoin go begin rise, some altcoins go also dey rise with am like we don experience before. So even if we want put money for altcoins, make we check the top altcoins, dem too dey follow rise only say the profit margin for btc dey higher.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Zigabel
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 252
Merit: 152

Duelbits.com

View Profile
February 26, 2024, 08:17:48 AM
 #18

My country people good afternoon, today e get one impression wey most of our newbies get, wey I feel say Dem need to correct, if not, this coming bull run go pass Dem by even though say them prepare for am, but due to wrong preparation, the bull run fit pass Dem.

I know say as an investor wey we be, our main intentions na to make money, but dat one no mean say we no go use our head.

See eh, during the bull run, no be all coin dy rise oo, most of this alt and shit coin wey dy in your possession fit frustrate the haven day light out of you during the bull run, so to me if you wan dy sure say you self go benefit from this bull run, I suggest you accumulate like 95% more of Bitcoin, than park alt and shit coin wey fit disappoint you during the bull run,  abeg newbies like me make ona follow who know road so that ona no go lost.
Wetin you talk dey very good because some people dey tink say all dis shit coins dem wey go do ×1000 naim be d best but the funny thing be say their multiple no dey last so e dey like gamble but with Bitcoin and a few stable altcoins them if they do ×10 or more , e dey las and you go com see your profit, no b d one wey for morning e go do ×1000 den for evening e don crash more like pump and dump, na wetin many of dis shit coins dem go dey do for the bull run but when you put your money for Bitcoin and some other top altcoins them you go fit get mind say your profit go sure to a very good extent.

Like you talk am so to put better money for Bitcoin den put the rest for others dey very sure pass but people especially newbies no dey too understand am like that because wetin dem want to to make quick money so another tin na say make we no dey greedy so dat we no go loose money wey we dey find money.

Uhwuchukwu53
Member
**
Online Online

Activity: 196
Merit: 25

★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest

View Profile
February 26, 2024, 08:37:26 AM
 #19

The victim was a result of ignorance in the past though ignorance and victim can't be totally eliminated in any environment but can be minimize, I believe allot have learn a lesson concerning the altcoin and shiltcoin but investors who have not improved in understanding the high risk involved can still fall but as for many that have the knowledge has already withdraw their limit of investing on them. I think op is making a strong point here because many jump into the market mostly newbie without proper guide and regret is always the results at the end following who know road is the beginning of success, there are some shiltcoin and altcoin even if one hold it beyond ten years can't rise instead fall entirely bringing disappointment to investors,  Bitcoin stand the best is better to have small fraction than accumulated frustration altcoin and shiltcoin, that brings sorrow at the end to investors.

▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
PLINKO    |7| SLOTS     (+) ROULETTE    ▼ BIT SPINBITVESTPLAY or INVEST ║ ✔ Rainbot  ✔ Happy Hours  ✔ Faucet
▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
Mate2237
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 714
Merit: 580

Eloncoin.org - Mars, here we come!

View Profile WWW
February 26, 2024, 05:04:47 PM
 #20

Another thing to know is that when the bull time comes, most of them e no even know shey na di bull market and talk less of the All Time High, and dis matter no be shey only newbies oh but also old members. Because as it some people are asking if we have enter the bull market because bitcoin is rising every day. And that is to say that they don't know the bull time and the same thing they might not know when all time high would come. And some investors think that because bitcoin is rising and some of the altcoins or the shitcoins and are making wave and to buy them and invest in them na small Money so they would like to be invest in dem well and as the Op said, you go wait tired, dem no go rise well for you go sell and at the end dem go drop down and all ur money go just wast.

Shitcoins are even too plenty in the industry now. Be like shey everyone wants to create coin and most of those coins are from scammers dens and once di coin rise bump di next thing you hear say di project e don collapsed and everything e don go. And e don turn to Ponzi Scheme be dat. So investing in altcoins should be 2% and for di popular ones then the remaining 98% should be for bitcoin. And when you invest in bitcoin don't panic again just calm down and don't monitor the price but wait for di bull and all time high.

▄▄████████▄▄
▄▄████████████████▄▄
▄██
████████████████████▄
▄███
██████████████████████▄
▄████
███████████████████████▄
███████████████████████▄
█████████████████▄███████
████████████████▄███████▀
██████████▄▄███▄██████▀
████████▄████▄█████▀▀
██████▄██████████▀
███▄▄█████
███████▄
██▄██████████████
░▄██████████████▀
▄█████████████▀
████████████
███████████▀
███████▀▀
.
▄▄███████▄▄
▄███████████████▄
▄███████████████████▄
▄██████████
███████████
▄███████████████████████▄
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
▀█
██████████████████████▀
▀██
███████████████████▀
▀███████████████████▀
▀█████████
██████▀
▀▀███████▀▀
.
 ElonCoin.org 
.
████████▄▄███████▄▄
███████▄████████████▌
██████▐██▀███████▀▀██
███████████████████▐█▌
████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄▄▄▄▄
███▐███▀▄█▄█▀▀█▄█▄▀
███████████████████
█████████████▄████
█████████▀░▄▄▄▄▄
███████▄█▄░▀█▄▄░▀
███▄██▄▀███▄█████▄▀
▄██████▄▀███████▀
████████▄▀████▀
█████▄▄
.
"I could either watch it
happen or be a part of it"
▬▬▬▬▬
Pages: [1] 2 »  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!