Samlucky O
|
|
February 25, 2024, 04:04:08 AM |
|
The issue of depending on a single income for this current economy na suicide oo, because as we dy this country, the way price of everything dy add up everyday, I just dy imagine how people wey dy depend on a single income dy use cope, talkless of those wey no even get job, because e no dy funny again at all, just imagine if you get like 3 to 4 tins wey dy give you money, no matter how things tough, e no go fit overwhelm you, because your financial ground dy strong, our newbies, make ona try to dy creative enough to double ona hustle oo, because right now e no easy for those with a single income.
The mater na strong matter sha but God no go shame us. Our people say "cow wey no get tail say na baba God Naim dey posue flies comot for him tail' those people wey you dey wounder say dem no get job yet dem dey eat na baba God Naim dey do am for them just like birds of the earth wey dey feed without anybody given them food. E dey good make people get many sources of income expecially business of rendering services because Naim be the only business I see say inflation no dey too affect like that. Like people wey get barbing salon, bet9ja shop or any other betting shop, people wey dey ride their own personal Keke or Bolt and many other businesses of rendering services. But this buying of goods and services na one kind useless thing wey you go dey shout every time you go Market. But if you get skill to offer to the society, you no go dey border about Price of goods and services. Instead of that na you them go dey call to come install some things wey dem don buy.
|
|
|
|
odunybiz
|
|
February 25, 2024, 09:00:51 AM |
|
Price of things in the market are so expensive and still minimum wage still remains the same. This is not the time one needs to depend on this difficult economy challenge, it is best to create more avenue of making money to meet up in this hard time. It is not easy because things are very much expensive thst even people with much income are even struggling to live comfortably this season.
With this present economy, I really pity most Government workers and salary earners. Salary remain the same but price of good and services keep double up almost everyday. I just imagine how salary earners arecoping if they have no side hustle. It is high time one learn to be creative and put one or two things together to start additional side business.
|
|
|
|
Tmoonz
|
|
February 25, 2024, 10:12:38 AM |
|
My country people, ona good morning, wetin I wan talk now na for mostly to our newbies because I believe say most of ona wey be veterans for this forum know this tin, but because of say newbies dy sign up everyday, I just say make I update Dem.
The issue of depending on a single income for this current economy na suicide oo, because as we dy this country, the way price of everything dy add up everyday, I just dy imagine how people wey dy depend on a single income dy use cope,
Of a truth the economy condition is really overwhelming, but an individual can as well play a vital as regards to funds management skills and planning even with there single income flow by curtailing budgets and expenses in other to fit in and meet up with the available resources by spending their money on things that are only necessary to be use at a particular time. Thou having various streams of income flow can only be an added advantage over this economic hardship because funds are coming in different streams increase the total income availability.
|
| . Duelbits | │ | | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | | 10,000x MULTIPLIER | │ | | │ |
|
|
|
laijsica
|
E get as e be, to get different ways wey money dey come in dey very important for financial steady and growth, no matter how experienced or position wey person dey. Joining steady work with profitable business fit give person backup against things like inflation wey fit affect economy. Running business allow person get better control over how dem dey price things and how dem dey make profit, wey fit help dem adjust to how market dey change and fit even make person earn more pass the fixed salary wey dem dey collect. Dis approach dey give person strength and fit make person gather wealth more as time dey go.
|
███████████████ D u e l b i t s ORIGINALS ►►► PLAY KENO [NEW] ███████████████ ◥ Dice ◥ Mines ◥ Plinko ◥ Duel Poker ◥ Dice Duels ███████████████ 10,000x MULTIPLIER | NEARLY UP TO50% REWARDS ███████████████
|
|
|
Brainiac01
Member
Offline
Activity: 125
Merit: 14
|
|
February 26, 2024, 08:25:35 AM |
|
I think "newbie" coming here are aware of this that's why they even join the forum in the first place. This is probably a "side hustle", but you're right anyways to some level. It depends on the source of income and your level of knowledge. Let me explain if you're don't know much on one source of income or the skills that fetch the income fully it won't be wise to have extra one because you're just splitting your attention and time which will lead to bad type of growth.
|
|
|
|
Miles2006
|
|
February 26, 2024, 01:59:37 PM |
|
My country people, ona good morning, wetin I wan talk now na for mostly to our newbies because I believe say most of ona wey be veterans for this forum know this tin, but because of say newbies dy sign up everyday, I just say make I update Dem.
Newbie for this forum no mean say the person na small pikin just like wetin obim talk, everybody suppose don know this one and besides who no work no fit survive, I know of a nurse wey get nursing job for hospital, chemist shop and she still get like small shop wey dey grow well. Inside this country you suppose get wetin dey give you money like a source of income. Aside from the economy situation or not it's always advisable to work and earn money.
|
|
|
|
Gormicsta
Member
Offline
Activity: 168
Merit: 77
|
|
February 26, 2024, 02:40:08 PM |
|
My country people, ona good morning, wetin I wan talk now na for mostly to our newbies because I believe say most of ona wey be veterans for this forum know this tin, but because of say newbies dy sign up everyday, I just say make I update Dem.
The issue of depending on a single income for this current economy na suicide oo, because as we dy this country, the way price of everything dy add up everyday, I just dy imagine how people wey dy depend on a single income dy use cope, talkless of those wey no even get job, because e no dy funny again at all, just imagine if you get like 3 to 4 tins wey dy give you money, no matter how things tough, e no go fit overwhelm you, because your financial ground dy strong, our newbies, make ona try to dy creative enough to double ona hustle oo, because right now e no easy for those with a single income.
Omo I don reason the matter tire, I no fit think again cos the more i dey think about the matter, thr more my head dey pain me. People I dey pity pass na people wey no get job at all, I come dey reason how them dey take survive for this country wey things don spoil like this. Today I say make I go fill my gas, omo as I go, them tell me say 1kg of gas na 1500 I no know when I shout Jesus. When gas enter 1k I dey para dey shout for them, but just imagine now, so how people wey no get work wan take dey survive for this kyn tough economy, the poor dey complain, even the rich sef dey complain. The matter just tire me
|
|
|
|
Davidson500
Jr. Member
Offline
Activity: 38
Merit: 8
|
|
February 26, 2024, 04:23:27 PM |
|
Though it's not adivcable to have one source of income expecially in this our present country economy and inflation, expecially as a man because as time goes on bills to pay will start increasing responsibility go choke you could still have more than one source of income and still be a debtor depending on the kind of business one is doing because not all businesses are lucrative enough to withstand the present economy of the country now. The price of foodstuff alone can make a family man with one source of income go crazy and even get depressed most sucide we see In the country today is depression out of the hardship of the country.
|
|
|
|
Fiasem20
|
|
February 26, 2024, 08:42:27 PM |
|
Op you're correct oh but I no sure say dis topic dey only go for the newbies because no be only newbies dey the country.Everybody dey see as things price dey increase for market,omo e just be like say everyday nai price of things dey increase.And as the price of things dey increase everyday e go dey wise for us to invest on multiple businesses.E dey very good make people invest on multiple businesses most especially dis kind time wey inflation wan kill person.And it takes a person to be creative and productive to invest on multiple businesses.
|
|
|
|
Cryptomultiplier
|
|
February 26, 2024, 11:51:42 PM |
|
Well, what if na only one source na em dey? Still, man just need to add and learn and try new ways to get money. The best na when the source come dey steady wells.
I really pity for those wey no come really get work or too lazy or no just dey lucky about finding a good job, but depends on betting and gambling and signature campaign as part of source of income for this present economy. E no still pay as much as still earning legal fiat money in addition to it o. Afterall, bills no dey finish o, and prices dey increase.
|
████████████████████ OrangeFren.com ████████████████████instant KYC-free exchange comparison████████████████████ Clearnet and onion available #kycfree + (prepaid Visa & Mastercard) ████████████████████
|
|
|
BabyBird
Jr. Member
Offline
Activity: 46
Merit: 3
|
|
October 26, 2024, 03:06:35 PM |
|
My country people, ona good morning, wetin I wan talk now na for mostly to our newbies because I believe say most of ona wey be veterans for this forum know this tin, but because of say newbies dy sign up everyday, I just say make I update Dem.
The issue of depending on a single income for this current economy na suicide oo, because as we dy this country, the way price of everything dy add up everyday, I just dy imagine how people wey dy depend on a single income dy use cope, talkless of those wey no even get job, because e no dy funny again at all, just imagine if you get like 3 to 4 tins wey dy give you money, no matter how things tough, e no go fit overwhelm you, because your financial ground dy strong, our newbies, make ona try to dy creative enough to double ona hustle oo, because right now e no easy for those with a single income.
You are absolutely right I agree with your opinion because the current situation in the country is very bad people do not get jobs after completing their studies and the current job market is very bad. Day by day education system is getting destroyed, unemployment is increasing and it is difficult for people to make a living today, the price of every daily thing is increasing, people have to try to earn money only. Many people suffer from depression without getting a job. So I think there are many jobs online, it's much better to work online instead of sitting.
|
|
|
|
promise444c5
Sr. Member
Offline
Activity: 504
Merit: 307
Learning never stops!
|
|
October 26, 2024, 07:36:47 PM |
|
As you're thinking of depending on multiple inputs of incomes remember your health as well because the higher the work gets the more it has effect on your health it doesn't necessarily have to be physical health but remember there's mental health at the same time so having a work load doesn't necessarily have to deal with physical only but mental also plays it roll and with the current economy there's alot of load on this brain and yet adding other load could be critical.... I'm not saying you shouldn't have a multiple input but you can do it in a smart way(probably a wy to get inflow with little or no stress) which won't involve too much stress on your mental health.
|
|
██ ██ ██████ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ██████ ██ ██ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ██████████████ THE #1 SOLANA CASINO
██████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | [ [ | 5,000+ GAMES INSTANT WITHDRAWALS | ][ ][ | HUGE REWARDS VIP PROGRAM | ] ] | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████████████████████████████████████████████████ PLAY NOW ████████████████████████████████████████████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
|
|
|
Trilli7777
Newbie
Offline
Activity: 24
Merit: 5
|
|
October 26, 2024, 10:15:19 PM |
|
This advice is actually for everyone despite the rank because the country doesn't care about your rank😅 nether do the sellers at the market who sell things at outrageous prices Well recently my dad lost his job and although my mom works but depending on just her had not been easy we have had to cut out alot of expenses changed some kind things etc and it has not been easy for my dad But imagine if my dad had more than 1 source of income surely it would have not been this bad It's not bad to actually have just 1 source.of income because sometimes just that 1 alone drains the life out of you but I think the best thing you can do for yourself is to have a plan B because anything can happen
Then you see people who fall under the category of full-time house wife and leave every single expenses for the man omo anything can happen oo I won't even advice that in this age because if any thing do your husband or his job it won't be funny
|
|
|
|
Barikui1 (OP)
|
|
October 27, 2024, 06:52:04 AM |
|
As you're thinking of depending on multiple inputs of incomes remember your health as well because the higher the work gets the more it has effect on your health it doesn't necessarily have to be physical health but remember there's mental health at the same time so having a work load doesn't necessarily have to deal with physical only but mental also plays it roll and with the current economy there's alot of load on this brain and yet adding other load could be critical.... I'm not saying you shouldn't have a multiple input but you can do it in a smart way(probably a wy to get inflow with little or no stress) which won't involve too much stress on your mental health.
Well said bro, I understand perfectly well the angle you are coming from, but when am talking of adding an additional source of income, it's by saving up and making your money work for you by investing in anything that appreciate in value overtime or by starting up a business then employ people that would do most of the job for you, so that's what it is, you actually don't have to be physically present for your business to grow, as long as competent people are hired, you have nothing to worry about especially when cctv are in place, to protect against theft. Then on the aspect of mental stress, bro, in my own perspective that's the life of a man, even in the bible it's written that as a man thinket in his heart, so is he. So that says it all, that men are born thinkers, don't get me wrong, rest is very much important, because at a point you just have to take a chill pills and rest for some days, but on the aspect of mental stress, it's actually a normal thing for we that are men, unless you want poverty or lack to take over your finances.
|
|
██ ██ ██████ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ██████ ██ ██ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ██████████████ THE #1 SOLANA CASINO
██████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | [ [ | 5,000+ GAMES INSTANT WITHDRAWALS | ][ ][ | HUGE REWARDS VIP PROGRAM | ] ] | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████████████████████████████████████████████████ PLAY NOW ████████████████████████████████████████████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
[/center]
|
|
|
Zanab247
Full Member
Offline
Activity: 1414
Merit: 236
Catalog Websites
|
|
October 27, 2024, 12:59:18 PM |
|
My country people, ona good morning, wetin I wan talk now na for mostly to our newbies because I believe say most of ona wey be veterans for this forum know this tin, but because of say newbies dy sign up everyday, I just say make I update Dem. This is strange to newbies and it will make them to know how source of income can help individuals to grow income without regretting for hodling BTC or altcoins, because if Newbies are not depending on a single income, it will help them to accumulate BTC and other businesses. The issue of depending on a single income for this current economy na suicide oo, because as we dy this country, the way price of everything dy add up everyday, I just dy imagine how people wey dy depend on a single income dy use cope, talkless of those wey no even get job, because e no dy funny again at all, just imagine if you get like 3 to 4 tins wey dy give you money, no matter how things tough, e no go fit overwhelm you, because your financial ground dy strong, our newbies, make ona try to dy creative enough to double ona hustle oo, because right now e no easy for those with a single income.
One thing I noticed in every inflation that happened to our country some years ago, it never make people frustrated like d way this current inflation is frustrating those that have a single income in d country because transport is taking from their single income, high price of food stuff is taking from their single income, high price of house rent is taking from their single income and Nepal bill is taking from their single income also which can make them frustrated. Assuming dey have different sources of income, it will not be hard for them in this hardship in d country because those that added BTC into their sources of income, are doing well and dey are making profits from this bull season that is still on.
|
|
|
|
Marykeller
|
|
October 27, 2024, 09:39:34 PM |
|
The current state of the country calls for everyone both old, young, rich or poor to get other source of income than depending on a single source of income. Time don passed when peso go think of depending on a single job in a country where the cost of living d another level that if you think you are rich, the present economy of the country go humble you to think twice on your spending, that you should have additional source of income to avoid going bankrupt
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Zigabel
Full Member
Offline
Activity: 476
Merit: 207
Duelbits.com
|
|
October 27, 2024, 11:51:02 PM |
|
My country people, ona good morning, wetin I wan talk now na for mostly to our newbies because I believe say most of ona wey be veterans for this forum know this tin, but because of say newbies dy sign up everyday, I just say make I update Dem.
The issue of depending on a single income for this current economy na suicide oo, because as we dy this country, the way price of everything dy add up everyday, I just dy imagine how people wey dy depend on a single income dy use cope, talkless of those wey no even get job, because e no dy funny again at all, just imagine if you get like 3 to 4 tins wey dy give you money, no matter how things tough, e no go fit overwhelm you, because your financial ground dy strong, our newbies, make ona try to dy creative enough to double ona hustle oo, because right now e no easy for those with a single income.
No be lie oh especially as e be sy cost of living they increase but paycheck no dey increase, na very bad thing to dey depend on only one source of income, except say that source they pay huge wey be say na every week you go dey see money but if e be say e no dey pay like dat, na wahala you don enter so oh because you fit no get the thing wey e go take to guide well so na to find small side hustle make you take add to anything wey you dey do for the main time make you fit dey sustain join. Rha bad part be say things no go come down pass like this in the nearest future so if we dey think say we go fit get better den d one job wey we dey do go later help us pay bill and still get money to guide, dem na lie oh as that one fit no work like dat oh.
|
|
|
|
Callido
Full Member
Offline
Activity: 131
Merit: 100
Hire Bitcointalk Camp. Manager @ r7promotions.com
|
|
October 30, 2024, 08:15:11 PM |
|
As you're thinking of depending on multiple inputs of incomes remember your health as well because the higher the work gets the more it has effect on your health it doesn't necessarily have to be physical health but remember there's mental health at the same time so having a work load doesn't necessarily have to deal with physical only but mental also plays it roll and with the current economy there's alot of load on this brain and yet adding other load could be critical.... I'm not saying you shouldn't have a multiple input but you can do it in a smart way(probably a wy to get inflow with little or no stress) which won't involve too much stress on your mental health.
It depends on the kind of job, a worker who receives salary at the end of every month can choose to venture into any business of choice and instead of splitting oneself doing both, might choose to employ someone who would be running the business in absence while focusing on main job. This has been the most common method how lots of people are doing having sources of income from separate ways without having much loads on them. It is very important we check on our health on basis, no matter how ease our job is there must be some stress involved in a way, mental or physical and much care is needed to maintain efficiency as well.
|
|
|
|
iBaba
|
|
October 31, 2024, 06:54:59 PM |
|
The current state of the country calls for everyone both old, young, rich or poor to get other source of income than depending on a single source of income. Time don passed when peso go think of depending on a single job in a country where the cost of living d another level that if you think you are rich, the present economy of the country go humble you to think twice on your spending, that you should have additional source of income to avoid going bankrupt
Depending on one source of income is never a sustainable way of living. Because if you depend on one source, however huge and profitable it is, is not really a good path to explore for any young or hold person out there. If you are a civil servant who has a 9-6 job, most of the time you only depend on the salary unless if the wage allowances are huge enough to add more comfort to your life, which isn't really found in majority of the civil service. Again, if you are employed with the private industry, you may not even have the time to do other things and your only rest ours will mostly be during the nights when you're also fighting to catch up with some sleep.
|
| | | . Duelbits│SPORTS | | | | ▄▄▄███████▄▄▄ ▄▄█████████████████▄▄ ▄███████████████████████▄ ███████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ ███████████████████████████████ █████████████████████████████ ███████████████████████████ ▀████████████████████████ ▀▀███████████████████ ██████████████████████████████ | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | ███▄██▄███▄█▄▄▄▄██▄▄▄██ ███▄██▀▄█▄▀███▄██████▄█ █▀███▀██▀████▀████▀▀▀██ ██▀ ▀██████████████████ ███▄███████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ███████████████████████ ▀█████████████████████▀ ▀▀███████████████▀▀ ▀▀▀▀█▀▀▀▀ | | OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF ASTON VILLA FC | | | | ██ ██ ██ ██
██ ██ ██ ██
██ ██ ██ | | | | 10% CASHBACK 100% MULTICHARGER | | │ | | | | │ |
|
|
|
Lida93
|
|
November 02, 2024, 04:44:40 PM |
|
My country people, ona good morning, wetin I wan talk now na for mostly to our newbies because I believe say most of ona wey be veterans for this forum know this tin, but because of say newbies dy sign up everyday, I just say make I update Dem. This is strange to newbies and it will make them to know how source of income can help individuals to grow income without regretting for hodling BTC or altcoins, because if Newbies are not depending on a single income, it will help them to accumulate BTC and other businesses. Altcoins ain't suitable to hodl considering their high volatility nature and how unreliable they can be, so its better to hedge on bitcoin where its safer rather thwn anyone gambling with his funds in hodling on to altcoins as part of diversifying income source. On the other hand, altcoins and bitcoin are all cryptocurrency, so imo, it doesn't really make sense whwn people say they're diversifying their assets but still within the crypto space. If it were gold or real estate it would have made more sense. The issue of depending on a single income for this current economy na suicide oo, because as we dy this country, the way price of everything dy add up everyday, I just dy imagine how people wey dy depend on a single income dy use cope, talkless of those wey no even get job, because e no dy funny again at all, just imagine if you get like 3 to 4 tins wey dy give you money, no matter how things tough, e no go fit overwhelm you, because your financial ground dy strong, our newbies, make ona try to dy creative enough to double ona hustle oo, because right now e no easy for those with a single income.
One thing I noticed in every inflation that happened to our country some years ago, it never make people frustrated like d way this current inflation is frustrating those that have a single income in d country because transport is taking from their single income, high price of food stuff is taking from their single income, high price of house rent is taking from their single income and Nepal bill is taking from their single income also which can make them frustrated. Assuming dey have different sources of income, it will not be hard for them in this hardship in d country because those that added BTC into their sources of income, are doing well and dey are making profits from this bull season that is still on. Main reason why those with a single source of income ain't able to cope anymore than they use to in times past is that unlike before, right now the prices of everything both in goods and services are skyrocketing simultaneously which wasn't so in past times when we had inflation occuring.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
|