Bitcoin Forum
May 05, 2024, 06:18:25 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Why human investment dy rewarding  (Read 203 times)
Barikui1 (OP)
Full Member
***
Online Online

Activity: 196
Merit: 123



View Profile
February 25, 2024, 06:43:50 PM
Merited by CryptopreneurBrainboss (1)
 #1

My country people good evening inside this evening, today I wan talk about human investment or wetin we dy call carrying people along, see eh most of us wey dy at the top, we no know how important human investment be till we crash and lose everything,  though for this life wey we dy, some people na just ingrate, but make that one no stop you from carrying people along, because for this life wey we dy, no body knows tomorrow, you fit be at the top today and fall from grace tomorrow, during that time, na people wey you carry along go make you stand on your feet again.

I know say, some of the ingrate no go wan reason you, upon say na you make dem be wetin dem be, but I believe say if you invest in 4 to 5 people,  at least one person among dem wey dy do well, go lift you up back, Because one of the natural law of life, is givers never lack, so as we dy dis life, if God don bless us, make we try to dy invest in our fellow humans, because I know say all of them no go fit disappoint if life take a different turn on you, and remember say no assistance is too small, e fit be nothing for you, but to the beneficiary na everything, so abeg make we try to dy carry others along.

1714889905
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714889905

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714889905
Reply with quote  #2

1714889905
Report to moderator
Unlike traditional banking where clients have only a few account numbers, with Bitcoin people can create an unlimited number of accounts (addresses). This can be used to easily track payments, and it improves anonymity.
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
1714889905
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714889905

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714889905
Reply with quote  #2

1714889905
Report to moderator
1714889905
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714889905

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714889905
Reply with quote  #2

1714889905
Report to moderator
1714889905
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714889905

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714889905
Reply with quote  #2

1714889905
Report to moderator
Su-asa
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 266
Merit: 196


Can't go home alone.


View Profile
February 25, 2024, 07:57:00 PM
Merited by hugeblack (4)
 #2

My country people good evening inside this evening, today I wan talk about human investment or wetin we dy call carrying people along, see eh most of us wey dy at the top, we no know how important human investment be till we crash and lose everything,  though for this life wey we dy, some people na just ingrate, but make that one no stop you from carrying people along, because for this life wey we dy, no body knows tomorrow, you fit be at the top today and fall from grace tomorrow, during that time, na people wey you carry along go make you stand on your feet again.

I know say, some of the ingrate no go wan reason you, upon say na you make dem be wetin dem be, but I believe say if you invest in 4 to 5 people,  at least one person among dem wey dy do well, go lift you up back, Because one of the natural law of life, is givers never lack, so as we dy dis life, if God don bless us, make we try to dy invest in our fellow humans, because I know say all of them no go fit disappoint if life take a different turn on you, and remember say no assistance is too small, e fit be nothing for you, but to the beneficiary na everything, so abeg make we try to dy carry others along.
as you are, you don't have to tell us anymore because we already know all this things but if you want to help people you don't have to depend on them in anyway. I know things can change tomorrow, as human we keep on praying for more prosperities (grace) and no one is praying for his/her own downfall. When you help people they might not be the same people to help you in future when things get bad for you but others that you don't know might be the ones to help you. And not because you help others but because there's a grace speaking for you on behalf of the good you have done to others long time ago. Few things I can say is most good that you did to others might not return back to you in the present generation but when you are no more the good you did will work for you children children.
My main point is you shouldn't depend on someone you did good for to help you in return, it doesn't work in that way. But when they want to help you out from their own you should be happy for it because not everyone have the same good thoughts for each other.

Kelward
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 392
Merit: 238


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
February 25, 2024, 09:59:39 PM
Merited by hugeblack (6)
 #3

Di best investment wey person fit to make na to invest in another person so that dem life go de better, but if you de help another person based on say make dem help you back in di future, den na hypertension you wan give yourself. Help people as your power reach and no expect anything in return, if dem make am and remember to acknowledge you, all good, but if dem choose to de ungrateful, make you no let am bother you because na you choose to impact people life positively.

Dem say if only one person get money for family, di person still de poor, because every family member go de depend on di person, and if you no help you don become enemy with dem, so you go choose one serious person to help and wen dat person don establish, im go choose another person to help too, before you know, di whole family go de financially independent. Aldo some family and friends go squander any money wey you give dem to beta dem lives, in dat case na grace you go need to treat dem matter. So di fulfilment of helping odas na to de happy say dem de succeed.

Loveday422
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 56
Merit: 0


View Profile
April 07, 2024, 08:25:48 AM
 #4

Investment is rewarding because is what someone do for many years before rewards sets in though it depends the kind of investment,but let talk about Bitcoin investment is not just what you will invest today maybe 2 days you started enjoying next day no.

Investment simple means something you do today then in the next 5 years u will start seeing the fruit of what u have laboured or invested so far.
So why doing this you are not expecting to loos in future but for rewarding
So many who knows how crypto currency work ,they know that investment is not rewarding in due time it maybe 5 years or 6 years , depending on their crypto currency you are trading with
So rewards is for sure to those who invested on their self or their children yet to be born,yes of course their is always a reward  Shocked
Churchillvv
Full Member
***
Online Online

Activity: 392
Merit: 166


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
April 07, 2024, 03:16:45 PM
Merited by hugeblack (4)
 #5

Omor, givers now don dey lack ooh! Just kidding..!

Anyways it's true that we should always help one another. Lifting people from their current situation can make you stand strong even when you might have lost your own glory. Life is a mystery, it revolves nobody knows which table it's going to fall on, so you must have to take others along with us to be on a good side. Never to think of how bad some people treat us even when we do them good.

Apart from the fact that people will still not value your kindness we must not relent rather we should keep holding on to our conscience than hope on them. Dem say na who help em homies naim convoy dey long pass, so if you want a health wealth then your background, family, friends and neighbours too have to be as rich as you are then you can be considered a rich person.

What I'm saying in essence is help your family and friends to leave the current state of economy and you will be rewarded in another way.

Samlucky O
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 280
Merit: 191


The great city of God 🔥


View Profile WWW
April 07, 2024, 07:58:08 PM
 #6

No true talk say make we dey carry people along for what ever thing we dey do because person wey you lift up today go also help and lift you up tomorrow. I remember some years back when I help somebody teach am work and him learn am free without paying any money, when I no get work and him dey in position to to find people wey sabi the work, I be the first person for him to call about AM. I go there and get the work without stress. and na evidence of my handwork of wetting i produce. Even when him boss  want interview me, him Say I be him boss. Say anything him learn about the work, say na me teach am. E dey important to help people but at times E dey good make we also know who to help make we no put ourself for problem.

KupaCrypto
Member
**
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 26


View Profile
April 07, 2024, 08:37:41 PM
 #7

Every human get di same story . We dey born, we dey live, we dey die.
How we dey different na di way we dey live. Wetin we dey live for? Money? Fame? Enjoyment? Wetin?
All dis na temporary things wey no dey last. Wetin dey important na how we dey connect with people, dem talk say, a friend in need is a friend indeed.
For some people, to help na di way wey dem dey connect with people. E no dey important who dem be, wetin dey important na say dem be human beings and we dey di same race.
Sometimes, we fit dey too focused on top our own wahala wey we no fit see wetin others dey suffer. We fit dey so focused on top our own problems and struggles wey we forget say others dey struggle too.
 To help person fit help you commot from dat bubble. E fit help you see di world from another angle. You go learn to appreciate di blessings wey you get instead of dey complain about wetin you no get. We rise by lifting others
Lift others so in case you fall tomorrow person wey you lift go help you rise again, a great man makes another great man.
CryptoHeadlineNews
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 952
Merit: 677



View Profile WWW
April 07, 2024, 09:59:10 PM
 #8

and remember say no assistance is too small, e fit be nothing for you, but to the beneficiary na everything, so abeg make we try to dy carry others along.
Na true talk you yan so my friend about the importance of human investment, and the need of carrying people along, in whatever endeavour/business we are into for this life, because though there are many stories about how a person who was help turned out to be a bad egg (i.e betrayer), and as such discourage people from helping others when found to be in need, for me I go talk say the best approach to doing this is to help people without expecting anything in need, as a high/over expectations has always been one of the reason why most people tend to regret after helping an individual in need,

.
.airbet.
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.

▄████▄▄▄██████▄
███████████████
███████████████
███████▀▀▀▀████
██████████████
▀███▀███████▄██
██████████▄███
██████████████
███████████████
███████████████
██████████████
█████▐████████
██████▀███████▀
▄███████████████▄
████████████████
█░██████████████
████████████████
████████████████
█████████████████
█████████████████
███████░█░███████
████████████████
█████████████████
██████████████░█
████████████████
▀███████████████▀
.
.
.
.
██▄▄▄
████████▄▄
██████▀▀████▄
██████▄░░████▄
██████████████
████████░░▀███▌
░████████▄▄████
██████████████▌
███░░░█████████
█████████░░░██▀
░░░███████████▀
██████░░░██▀
░░▀▀███▀

  
6,000+
GAMES
|
WEEKLY
PROMOS
.
....100%....
1ST DEPOSIT
BONUS
....
....125%.....
2ND DEPOSIT
BONUS
██
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██
.
.PLAY NOW.
Ever-young
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 1176
Merit: 165


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile WWW
April 23, 2024, 10:46:43 AM
 #9

No true talk say make we dey carry people along for what ever thing we dey do because person wey you lift up today go also help and lift you up tomorrow. I remember some years back when I help somebody teach am work and him learn am free without paying any money, when I no get work and him dey in position to to find people wey sabi the work, I be the first person for him to call about AM. I go there and get the work without stress. and na evidence of my handwork of wetting i produce. Even when him boss  want interview me, him Say I be him boss. Say anything him learn about the work, say na me teach am. E dey important to help people but at times E dey good make we also know who to help make we no put ourself for problem.

U done finish talk for here and I appreciate u as u bring ur mind to teach person work free of charge without taking any penny, no be everybody fit do this kind thing wey u do so because people now dey pay back evil for evil, which is bad, dey go say as I been dey learn work say whether I no pay? Say I pay so I no fit help anyone or allow any one to come learn work wey e no pay, say dem no fit, which is not right, e no good make person dey get that kind mentality and na those people dey find help pass yet dem no fit help others, assuming say u get that mentality say wen u been dey learn say u pay, so u no go teach person work for free, no time u for get the work wey we get like this for free without any stress, indirectly u no see am say u don get work free of charge? Na so life be o, nobody really know tomorrow because tomorrow is pregnant and karma is real. So let's live rightly.

AVE5
Member
**
Online Online

Activity: 168
Merit: 40

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
April 23, 2024, 12:59:21 PM
 #10

In the first place being aware that your failure to maintain a trending or necessary personality could return you back to a zero level or posturing you to nobody after you had been a whole lot of somebody with relevance displacements in the society should always inspire you to keep your portfolio in a stability and updated so that you don't have to be broken when you could compare your past of then and now of today.
Yes there had been scenarios like that which people has risen and fallen. This is most especially because they fails to consider the possibilities of the current excitement to go Contrarily and so they they just feels as what we usually say " everyday is a Christmas".
For this slogan to be tolerably accepted up to our sources of income will always become a barrier to us because we'd be falsefully backup as we could relent from buckling up so as to always strive to make productive impacts on our basis.

So let's say investing on people could also have us some extends of hope Incase we're required of backups but primarily for self motivation don't put those you've helped or invested on to be your saviour of tomorrow because once we as humans begins to have those expectations that there are people behind to raise us at when falling, such mindset is usually comes with weaknesses and slacking to the striving of how we can move forth forward.
If you've Invested on anyone, just assume it's a remarkable credit to you to had also contributed to someone's life who was nobody to had become somebody and let your life and theirs keep going independently and self reliances.

It directly and indirectly pays in good returns in investing on others but we must not basically Invest on them in expecting returns unless they're working for us under an employment.

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
Zanab247
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 1190
Merit: 124


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile
April 23, 2024, 03:37:13 PM
 #11

The great asset you can invest in life is human investment, I know it use to make people feel they are wasting their time and resources on human investment, whenever they are doing it and they are not seeing results at the moment.

But the people you invested either your wife, husband, children, and friends, they will never forget the investment and when they have the opportunity to pay you back, it will be like a surprise to you, not knowing that what you have invested in the past is making them to favor you.

 But there are still some people who are still carrying people along, despite what some people they helped in the past has done to the person that brought them up negatively, but they don't Care because they helped people base on their capacity.

Uhwuchukwu53
Member
**
Offline Offline

Activity: 196
Merit: 25

★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest


View Profile
April 24, 2024, 04:57:44 AM
 #12

Now so life supposed be say person way e don better for today go help dose way still dey suffer or dey struggle Base on say the life way we dey so now turn by turn and it resemble like farmer who dey plant today you no need reap your plants immediately but some days sometimes the plant go bear fruit way you go chop, that human capital investment.

 Just like many today dose way been dey position before like the past leaders never know say their position go end because money dey push person if you no control yourself, but those who controlled themselves use it and help people,the community value for what dey do anywhere they enter people way Dem Don build they praise and follow Dem, but if you no build or help your career don end it will be hard to reap anything good except curse and suffer because when time comes when the money or position don shift to another person now waiting you do they go take pay you back.

▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
PLINKO    |7| SLOTS     (+) ROULETTE    ▼ BIT SPINBITVESTPLAY or INVEST ║ ✔ Rainbot  ✔ Happy Hours  ✔ Faucet
▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
CryptopreneurBrainboss
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2254
Merit: 4152


eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.


View Profile WWW
April 24, 2024, 06:02:35 AM
 #13

I know say, some of the ingrate no go wan reason you, upon say na you make dem be wetin dem be, but I believe say if you invest in 4 to 5 people,  at least one person among dem wey dy do well, go lift you up back, Because one of the natural law of life, is givers never lack, so as we dy dis life, if God don bless us, make we try to dy invest in our fellow humans, because I know say all of them no go fit disappoint if life take a different turn on you, and remember say no assistance is too small, e fit be nothing for you, but to the beneficiary na everything, so abeg make we try to dy carry others along.

Out of the 5 zero fit still no send your matter, givers dun dey lack this days oh make you no go use giving kill yourself. Human investment na better thing for person to do because you no dey only help the person but a society wey go benefit form him doing well. The best way to help na when you no dey expect anything back in return and na so e supposed be. If you dey invest come dey expect make dem give you gratitude na big mistake you dey make because this generation, entitlement dun kill our gratitude nature.

Everybody just dey think say dem deserve your help. Like say as you dun sabi road say na their right for you to show dem the road without them being grateful. As you dey invest in human also dey invest in yourself, no go put hope for where human being dey because the world is getting wicked as the day goes by. A good way to invest in yourself is by having a life insurance, even your pikin no too sure for am to take care of you when you dun old, no go depend on anybody. Get yourself a better retirement plan, invest inside Bitcoin for tomorrow sake, do more of investing both in people and yourself and the rewards go sure.

█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
Dailyscript
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 168
Merit: 109



View Profile
April 24, 2024, 09:09:23 AM
Merited by CryptopreneurBrainboss (1)
 #14

I know say, some of the ingrate no go wan reason you, upon say na you make dem be wetin dem be, but I believe say if you invest in 4 to 5 people,  at least one person among dem wey dy do well, go lift you up back, Because one of the natural law of life, is givers never lack, so as we dy dis life, if God don bless us, make we try to dy invest in our fellow humans, because I know say all of them no go fit disappoint if life take a different turn on you, and remember say no assistance is too small, e fit be nothing for you, but to the beneficiary na everything, so abeg make we try to dy carry others along.

Out of the 5 zero fit still no send your matter, givers dun dey lack this days oh make you no go use giving kill yourself. Human investment na better thing for person to do because you no dey only help the person but a society wey go benefit form him doing well. The best way to help na when you no dey expect anything back in return and na so e supposed be. If you dey invest come dey expect make dem give you gratitude na big mistake you dey make because this generation, entitlement dun kill our gratitude nature.

Everybody just dey think say dem deserve your help. Like say as you dun sabi road say na their right for you to show dem the road without them being grateful. As you dey invest in human also dey invest in yourself, no go put hope for where human being dey because the world is getting wicked as the day goes by. A good way to invest in yourself is by having a life insurance, even your pikin no too sure for am to take care of you when you dun old, no go depend on anybody. Get yourself a better retirement plan, invest inside Bitcoin for tomorrow sake, do more of investing both in people and yourself and the rewards go sure.
Well don talk. You done talk out of maturity and i respect you for that. I wan just add to weting you dun talk. E get weting i read for one book, 48 laws of power, the author say never help someone who is in desperate need. Normally e get how e sound for my ear, but i get to come understand say person wey dey in desperate need fit do anything to get weting you want. If you teach am weting you they do such person go one take am entirely from you so that him go they on top.

Dis na the kind of life wey i done see from people these days, the best investment as you talk na to invest in ourselves other than ourselves we fit choose to him invest inside our siblings at least that one if anything goes wrong say no gratitude you fit shef am based on say na our relatives. But e get the way me ah they take invest in other people, ah no go show everything i know, ah no go give you teh full resources, ah go always do am in a way wey be say you no go fit completely do that thing if ah no they involved. Thereby the person go always they under me and forever grateful for that thing wey i still know wey him no know.

DaNNy001
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 616
Merit: 509


Top Crypto Casino


View Profile WWW
April 24, 2024, 10:13:44 PM
 #15

Dem say one of the way to measure a man's worth Na the kind of people wey e go get as network wey if e put call dem go respond ASAP. Most especially this country if you really want do well you need get connecting in one wey or the other, so that you go fit get back up/ back bone wey you go fit call should in case say anything sup. Na why e dey good to get good character first so that e go help sustain your human investment and relationship with other persons. E dey very good to give, but no go over work yourself all on the name of trying to please one persons. This period e get the way everybody dey very conscious of Wattin dem dey give out due to the economy situation currently.

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
..CASINO....SPORTS....RACING..
█░░░░░░█░░░░░░█
▀███▀░░▀███▀░░▀███▀
▀░▀░░░░▀░▀░░░░▀░▀
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░█░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
░█░██░░███░░░█░██
░█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀


▄▄████▄▄
▄███▀▀███▄
██████████
▀███▄░▄██▀
▄▄████▄▄░▀█▀▄██▀▄▄████▄▄
▄███▀▀▀████▄▄██▀▄███▀▀███▄
███████▄▄▀▀████▄▄▀▀███████
▀███▄▄███▀░░░▀▀████▄▄▄███▀
▀▀████▀▀████████▀▀████▀▀
Belarge
Member
**
Online Online

Activity: 406
Merit: 84

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
April 28, 2024, 06:54:09 AM
 #16

Dem say one of the way to measure a man's worth Na the kind of people wey e go get as network wey if e put call dem go respond ASAP. Most especially this country if you really want do well you need get connecting in one wey or the other, so that you go fit get back up/ back bone wey you go fit call should in case say anything sup. Na why e dey good to get good character first so that e go help sustain your human investment and relationship with other persons. E dey very good to give, but no go over work yourself all on the name of trying to please one persons. This period e get the way everybody dey very conscious of Wattin dem dey give out due to the economy situation currently.
Our economy na from different phases. The level we de get na small small. The country hard I no go lie, the corrupt system just make everything hard for us. For everyone to de excess alright, it's no good idea to remain dormant but basically hitting up top goals and achieving more useful targets. We know say the country hard but with our hustle fueled with our energy, we no go give up so easily, we go continue to strive and become a better version of ourselves.

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
Miles2006
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 238
Merit: 149


Cashback 15%


View Profile
April 28, 2024, 05:59:17 PM
 #17

This is right to some certain extend but still you can't trust anyone cause humans will always be humans regardless the promises and no be everyone go behave like this also. I will suggest you invest in your business and investment first before thinking of upliftment cause this is very common among humans. You know fully well the business you're into or investment your ground never strong well you dey plan to raise someone else with no solid ground what do you expect, both the destiny helper and the one benefiting will fall but the funny part is people like this will always regret. I will love owning an asset first so you'll never fall in the process cause no body dey pray to fall while helping others. Secondly know the right person to render your help cause aside reaping the benefiting in return as the destiny helper some will not even value what you did like them no go reason say na you pave way for them, in essence establish yourself, business, investment first

Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!