Bitcoin Forum
July 27, 2024, 12:34:30 PM *
News: Help 1Dq create 15th anniversary forum artwork.
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 2 [3]  All
  Print  
Author Topic: Can't we stand up to defend our right?  (Read 461 times)
Jessie2121
Member
**
Offline Offline

Activity: 167
Merit: 23

View Profile
July 19, 2024, 08:27:13 AM
Merited by Die_empty (2), Promocodeudo (2)
 #41

Where you right stop na wey somewhere else right begins. In defending our right let's be caution. Speaking your mind or protesting against bad governance is a right of every citizens but you must do it peacefully with a good reason. Just like the endsar protest was a good initiative but lack coordination and it became violence, such demonstration is not a good way to demand for justice. We know government are evil and they control the security so you must use your head when making demands, do it rightly, no one is stopping you from demanding your right.

I understand wetin you talk oh but when you talk about protesting in peace for this country I no think say e go bring anything positive becos to the government them go think say we no serious and the amount at which we the citizens dey unserious about things for the country even for the social media self go give them that impression say we no ready for wetin we want. I think na too much force we need to take wetin be our own which is our right. EndSars na example as you talk but the support no too dey to strengthen the motion, e for work out oh but when government see wetin them go lose nai the mass killings come into play. Wetin I want make you get be say anything wey be peaceful protest e no dey ever move our government to do something wey go favor us but if we get like international help I believe say we go freely do am and get our goal becos the government dey fear those away piple.
Juicyhome
Member
**
Offline Offline

Activity: 70
Merit: 25

View Profile
July 24, 2024, 12:57:47 PM
 #42

Peaceful protest wey I talk here be say make dem no destroy properties or stop people wey no gree join from their daily work. E get as dem go coordinate the protest wey de international human rights to back am up, no to dey destroy government properties to register your displeasure no international body go back such protest, and mk face dey the protest you no go demand weytin government need pass through constitution to achieve am, demand for immediate solutions like improvements in our health centres, increase in eduction budget to 20%. Subsidy removal and price control, urgent rehabilitation of the four refineries for job creations  and many sensible things. Government will respond quickly to such things, and let the leaders of the protest be honest people not thiefs like the Endsar coordinators, till date some funds people donated to the protest are missing,  such an unfortunate act.
Jessie2121
Member
**
Offline Offline

Activity: 167
Merit: 23

View Profile
July 26, 2024, 04:29:25 PM
 #43

See eh e get how e go be things go happen the way you talk am without properties being destroyed, people dey vex say them come out to do protest wey go favor all of us while some go still dey sell, is just like una no know say we too get shop and we close am to come out for the greater good, e reach to spoil people things and no forget say some protesters dey only follow to thief so this waka no too clear, make the sponsors try coordinate the movement and e go work. True oh government go respond only if things no spoil and them no go easily gree not until this international bodies look into the matter but I pray make things go well if not people go lose life becos government fit repeat same thing dem do last one.
Pages: « 1 2 [3]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!