It's going to be short
Someone should help me with a platform I can buy usdt through p2p that wouldn't be stressful.
Safety should be at least as good as Binance.
Thanks.
If you no need stress you can trade with real P2P merchants like myself 👉
{Active} BrainbossXchange Service {BTC/NGN Altcoins/Stablecoins/NGN} only. and dem get others wey plenty for internet but you need dey aware of scammers because one thing wey this restriction go bring na the uprise of P2P scams. My rate no go dey exactly like most exchanges as I go wan make my one gains too although not too much (fingers crossed). If you wan still use centralized exchanges you fit try the ones suggested by Charles and also be aware of scammers on this exchanges.
Wetin I dey always tell anybody wey wan use centralized P2P na say always use only verified merchants on the exchange with good ratings or reputations depending on which rating system the exchange dey use. You dey put yourself at risk using a centralized exchange so the better thing wey you fit do for yourself na to not fall mugu to scammers. For me where I dey trade na for my away merchants wey dey always deliver for me without much stress too.