Bitcoin Forum
May 02, 2024, 11:17:11 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1] 2 3 »  All
  Print  
Author Topic: Be aware, no use person wallet .  (Read 385 times)
rachael9385 (OP)
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 448
Merit: 300



View Profile WWW
March 01, 2024, 06:57:27 PM
Last edit: March 01, 2024, 09:02:27 PM by rachael9385
 #1

As this issue of binance and government dey go so, I go advise make person no go put coins for another person exchange because say em no get another exchange. My reasons be say as binance done shot down naira for their platforms and people go dey fin reliable exchange to put their coins. Make them also dey careful with the ones wey them go sign up with. If you no sabi any exchange, go beginners and help board then ask questions. Now many scammers for we country and around the globe done get the signals say Nigeria no get better access to binance exchange again, them go won create fake exchanges so that pipo go fall in to.
Recently I hear somebody dey tell the other person through phone call say em no fit access the coins wey dey em binance again, say binance  done block em account (meanwhile na lie). As binance close p2p from Nigerians them go fit send out the coins to another exchange. So make nobody deceive any body. If you no get the requirements to pass KYC for exchanges verification just create electrum wallet then keep the seed phrases well. Besides this nah the best time to store coins as we done dey enter the bull run already.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
1714648631
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714648631

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714648631
Reply with quote  #2

1714648631
Report to moderator
1714648631
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714648631

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714648631
Reply with quote  #2

1714648631
Report to moderator
1714648631
Hero Member
*
Offline Offline

Posts: 1714648631

View Profile Personal Message (Offline)

Ignore
1714648631
Reply with quote  #2

1714648631
Report to moderator
The forum was founded in 2009 by Satoshi and Sirius. It replaced a SourceForge forum.
Advertised sites are not endorsed by the Bitcoin Forum. They may be unsafe, untrustworthy, or illegal in your jurisdiction.
Mr.suevie
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 518
Merit: 319



View Profile WWW
March 01, 2024, 07:22:02 PM
 #2

As this issue of binance and government dey go so, I go advise make person no go put coins for another person wallet because say em no get another wallet. My reasons be say as binance done shot down naira for their platforms and people go dey fin reliable wallet to put their coins. Make them also dey careful with the ones wey them go sign up with. If you no sabi any wallet, go beginners and help board then ask questions. Now many scammers for we country and around the globe done get the signals say Nigeria no get better access to binance exchange again, them go won create fake wallet so that pipo go fall in to.
Recently I hear somebody dey tell the other person through phone call say em no fit access the coins wey dey em binance again, say binance  done block em account (meanwhile na lie). As binance close p2p from Nigerians them go fit send out the coins to another wallet. So make nobody deceive any body. If you no get the requirements to pass KYC for exchanges verification just create electrum wallet then keep the seed phrases well. Besides this nah the best time to store coins as we done dey enter the bull run already.
OGA na only JJC wey no know watin sup nai go fit fall because I know say many people out there dey fund of using person head when it comes to things wey money dey involved so e go dey normal say person wan try to outsmart another person because of the issue of close P2P trade. Moreover self e no make sense say you go put money for another person account beside watin do other exchanges even if you know wan use the cashlink withdrawal method for binance.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Nwada001
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 574
Merit: 624



View Profile
March 01, 2024, 08:06:22 PM
 #3

First thing first Binance no shut down naira for their platform at least for the time being nah only P2P for naira Nia them disable which nah base on the govement request and section.

If you go the spot trading side the USDT/NGN pairs still they very much active and you they eligible to set your price sell for any where you wan sell if u no they happy with current rate, if you don swap to naira for their you fit go your account where them say nah wallet, then use the withdrawal option where them go also show you how to withdraw with naira with their cashlink option that part you go receive the money almost immediately with small fee way range from 100-300 depending on watin the Marchant wan charge.

Another thing again nah say, exchange no be wallet so you go try rephrase that talk, I personally prefer make them address exchange them like person account and no be person wallet, wallet nah Watin the person at least get control to am no be where exchange go give you address to you and you go need their permission to fit withdraw your own money.


R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Pi-network314159
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 210
Merit: 124


View Profile
March 01, 2024, 08:13:44 PM
 #4

As this issue of binance and government dey go so, I go advise make person no go put coins for another person wallet because say em no get another wallet. My reasons be say as binance done shot down naira for their platforms and people go dey fin reliable wallet to put their coins. Make them also dey careful with the ones wey them go sign up with. If you no sabi any wallet, go beginners and help board then ask we done dey enter the bull run already.
Na true you talk. also another thing too na people wey go wan Change wallet address to put their friend own, fit go put a forum member own, and if this mad people dey Waka all those campaign board, dem fit go meet am say na alt ACC come link people account. Because that matter don become usual case. If ona see wetting happen for Reputation board concerning our 9ja local board members you go see wetting happen dere na just small mistake na skata everything untill today so make we also dey careful for that aspects.
EL MOHA
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 406
Merit: 237



View Profile
March 01, 2024, 08:14:04 PM
 #5

As this issue of binance and government dey go so, I go advise make person no go put coins for another person wallet because say em no get another wallet. My reasons be say as binance done shot down naira for their platforms and people go dey fin reliable wallet to put their coins. Make them also dey careful with the ones wey them go sign up with. If you no sabi any wallet, go beginners and help board then ask questions. Now many scammers for we country and around the globe done get the signals say Nigeria no get better access to binance exchange again, them go won create fake wallet so that pipo go fall in to.
Recently I hear somebody dey tell the other person through phone call say em no fit access the coins wey dey em binance again, say binance  done block em account (meanwhile na lie). As binance close p2p from Nigerians them go fit send out the coins to another wallet. So make nobody deceive any body. If you no get the requirements to pass KYC for exchanges verification just create electrum wallet then keep the seed phrases well. Besides this nah the best time to store coins as we done dey enter the bull run already.

OP to first correct you, Binance no get wallet na exchange them make we get that straight, this person don make mistake first by leaving his coins inside binance, na wallet him for deposit coins and then use binance trade.

Binance closing doesn’t mean you can’t do a P2P, there are many exchanges to use like KuCoin, Bybit and the rest. If na KYC be issue you fit use decentralized platforms but the problem for some of them na liquidity because most of them they short of am as people no too Dey use am. Or you fit do P2P off exchanges but make sure say you use escrow wey you trust

Mate2237
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 714
Merit: 580


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
March 01, 2024, 08:42:42 PM
 #6

Na good information and warning really some persons fit decide to send their coins to their friends wallet to keep it for them as the op talk no trust anyone creat Electrum and it will not take 10 minutes to create am or you create or look for a decentralized exchange platforms to create a account and send your coins to the wallet and relax. Or you can still sell the coins in Binance. And when you dey open di account make you know so exchange well and if you don't know asked questions and people go tell you weti you go do .

There are some exchanges that the price is very low and dem dey charge when you dey sell while some no dey charge any fee. All depends on you. Like the new way wey we dey take dey sell from Binance we dey pay small amount of money for them to process the transaction.  So you have to make your decision well before using the exchange.









▄▄████████▄▄
▄▄████████████████▄▄
▄██
████████████████████▄
▄███
██████████████████████▄
▄████
███████████████████████▄
███████████████████████▄
█████████████████▄███████
████████████████▄███████▀
██████████▄▄███▄██████▀
████████▄████▄█████▀▀
██████▄██████████▀
███▄▄█████
███████▄
██▄██████████████
░▄██████████████▀
▄█████████████▀
████████████
███████████▀
███████▀▀
.
▄▄███████▄▄
▄███████████████▄
▄███████████████████▄
▄██████████
███████████
▄███████████████████████▄
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
▀█
██████████████████████▀
▀██
███████████████████▀
▀███████████████████▀
▀█████████
██████▀
▀▀███████▀▀
.
 ElonCoin.org 
.
████████▄▄███████▄▄
███████▄████████████▌
██████▐██▀███████▀▀██
███████████████████▐█▌
████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄▄▄▄▄
███▐███▀▄█▄█▀▀█▄█▄▀
███████████████████
█████████████▄████
█████████▀░▄▄▄▄▄
███████▄█▄░▀█▄▄░▀
███▄██▄▀███▄█████▄▀
▄██████▄▀███████▀
████████▄▀████▀
█████▄▄
.
"I could either watch it
happen or be a part of it"
▬▬▬▬▬
Charles-Tim
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1540
Merit: 4833



View Profile
March 01, 2024, 08:47:47 PM
 #7

As this issue of binance and government dey go so, I go advise make person no go put coins for another person wallet because say em no get another wallet.
Do not get this wrong, Binance is not even a wallet. Binance is an exchange and an exchange should not be used for saving coins because it should just be for what it should be used for, for exchanging coins. After you exchange your coins, send them to a noncustodial wallet that is open source and reputed.

.
.HUGE.
▄██████████▄▄
▄█████████████████▄
▄█████████████████████▄
▄███████████████████████▄
▄█████████████████████████▄
███████▌██▌▐██▐██▐████▄███
████▐██▐████▌██▌██▌██▌██
█████▀███▀███▀▐██▐██▐█████

▀█████████████████████████▀

▀███████████████████████▀

▀█████████████████████▀

▀█████████████████▀

▀██████████▀▀
█▀▀▀▀











█▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
CASINSPORTSBOOK
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀▀█











▄▄▄▄█
Chibit01
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 42
Merit: 5


View Profile
March 01, 2024, 09:22:46 PM
 #8

But bruh that's true many scammers has seen an update to manipulate the users of binace to cash out alot of money from it this is the right time to create alot of fake wallet advertising them to you tell you all manner of things just for you to fall victim...

Please I wouldn't want any of you to be victimise in any way all in the name that binace been blocked in a particular region then scammers well automatically take advantage of it to do alot from users of binace we must be very careful about this whole thing happening now inThis side of our region..
Jaycoinz
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 152


God is All


View Profile WWW
March 01, 2024, 09:30:22 PM
 #9

As this issue of binance and government dey go so, I go advise make person no go put coins for another person wallet because say em no get another wallet.
Do not get this wrong, Binance is not even a wallet. Binance is an exchange and an exchange should not be used for saving coins because it should just be for what it should be used for, for exchanging coins. After you exchange your coins, send them to a noncustodial wallet that is open source and reputed.
Well are you surprised? Due to the high fee that rocked the Bitcoin network few months back so many users here actually changed their payment address wallets to exchange wallets and so many people out there still very much used binance exchange to actually save their coins whereas exchange is meant for only selling of your coins and nothing more. We have seen so many cases of how people actually lose their coins due to one or two issues concerning exchanges so it's very much safer that your coins be in a non-custodial wallet than an exchange

Miles2006
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 238
Merit: 149


Cashback 15%


View Profile
March 01, 2024, 09:55:41 PM
 #10

Firstly, why people no wan chill about the matter, people go over do until something else wey big pass this one go sup,  if you no understand anything why not ask questions like the thread wey I see this morning about p2p trade related topic and the person get good replies. Ask questions instead of living in ignorance cause na this ignorance bad pass, what you don't know and you don't want to ask question you go fall mugu wella. If no be body sweet wetin wan make you send your coin to someone else exchange, wetin you talk fit don start to happen but the story never enter net, some people go really do wetin you talk out of ignorance and besides binance no be the only exchange so why will someone fall for this scam

Stable090
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 630
Merit: 420



View Profile WWW
March 01, 2024, 11:23:04 PM
Merited by SOKO-DEKE (3), hugeblack (2)
 #11

As binance close p2p from Nigerians them go fit send out the coins to another exchange. So make nobody deceive any body.
No be only binance they provide P2p service now, if you get money for binance and you wan withdraw am go your bank, the only thing wey you go do na to create account on KuCoin exchange, I hear say even Bybit exchange get P2p service but I never use am before, na KuCoin I dey always use. Just withdraw your money to KuCoin exchange, and make use of their p2p service to convert it to naira.

No go trust random person wey you meet for social media wey dey claim say dem dey buy and sell Usdt or bitcoin, most of them are just scammers, make you no go fall for the trap, the best thing is to create account with  reputable exchange with P2P service and make use of it.

Besides this nah the best time to store coins as we done dey enter the bull run already.
Na during bear market we suppose buy and hold coin now, no be when bull run don start finish before you go talk say you wan buy coin. Bitcoin price drop go that kind $15k last year, and see bitcoin price today, even as bull run never start, people wey buy bitcoin last year, their  profit go plenty pass person wey just dey buy now if bull run start.

███████████████████████████████▀▀▀▀
███████████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀█▀█▀▀▀▀▀█████████
███▄▀▀▀   ▄▄▄▄   ▄▄▄▄   ▀▀▀▄███
███████▀▀▀████▌ ▐████▀▀▀███████
█████▀███▀█▀██▌ ▐██▀█▀███▀█████
███████▀▄▀▄███▌ ▐███▄▀▄▀███████
█████▄██▄██▄██   ██▄██▄██▄█████
███████▄▄▄████   ████▄▄▄███████
██████████▀▀▀▀   ▀▀▀▀██████████
██████████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
TRUST DICE
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
█▀▀▀











█▄▄▄
#1 RATED CRYPTO
CASINO IN THE WORLD
██ ██ ██ ██ █Trustpilot
▀▀▀█











▄▄▄█
▄█████████████████████████████
██████████████████▀▀█████▀▀████
█████████████████▀█████████▀███
██████████████████████████████
███████████████████████████▄███
█████████████████████████▄▄████
███████████████████████████████
█████████████░░░███████████████
███████████░░░█████████████████
█████████░░████████████████████
█████░░░██████████████████████
███░░█████████████████████████
▀░░░█████████████████████████▀
█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
Obari
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 602
Merit: 440


I buy all valid country Gift cards swiftly.


View Profile WWW
March 01, 2024, 11:27:58 PM
 #12

Normally I no see any single reason why person go use another person wallet especially for this hard time wey everybody Dey find money and trust no even Dey the country. There are several good wallets out there and make person no go rush out himself for problem all in the name of changing wallet.
There are several wallets even decentralized ones wey no go even require you do any KYC so I actually no see any reason for panic but rather now na the period to take time make the right decision make we no go use another platform wey government fit easily compromise just as them do with binance.

Ask questions instead of living in ignorance cause na this ignorance bad pass, what you don't know and you don't want to ask question you go fall mugu wella.
At the end of the day, you go notice day ignorance cost and worst pass even the main issue on ground. Our people too Dey take every small matter extremely serious and most times na we Dey give rooms to most of these scammers because we Dey create unnecessary panic for matter wey no deserve am.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
[/center]
letteredhub
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 518
Merit: 202

If bitcoin be for me...


View Profile
March 01, 2024, 11:38:46 PM
 #13

For this country about 95% na opportunist them no wan use ear hear something wey the happen wey the cos headache or challenge to the next man them go wan use am achieve for their own gain. Nah wetin make eim dey important to check weda the exchange app you wan download for playstore or any other app store dey verified before you download for use because right now bad men don the clone app set up for ignorant and unsuspecting crypto users. At this period make sure to use a popular exchange platform no just use anything person recommend give you.
Makus
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 215

Bitcoin!!


View Profile WWW
March 01, 2024, 11:43:56 PM
 #14

OGA na only JJC wey no know watin sup nai go fit fall because I know say many people out there dey fund of using person head when it comes to things wey money dey involved so e go dey normal say person wan try to outsmart another person because of the issue of close P2P trade. Moreover self e no make sense say you go put money for another person account beside watin do other exchanges even if you know wan use the cashlink withdrawal method for binance.

True talk, people wey never sabi the main the main naim go fall for that kind thing, if not wattin go make person wey don learn about crypto and the security for inside go let person deceive am about binance block account, they only stop NGN p2p but you fit send your money out to another wallet, even today I transfer some money from binance to another wallet and e work within a minute.  Then for the other part about using scammers app as wallet l, that one both expert sef fit fall oo, because them fit just clone the app or website and if you nor dey careful them fit sama you wattin no nice.
Barikui1
Full Member
***
Online Online

Activity: 196
Merit: 119



View Profile
March 02, 2024, 05:48:48 AM
 #15

As this issue of binance and government dey go so, I go advise make person no go put coins for another person wallet because say em no get another wallet. My reasons be say as binance done shot down naira for their platforms and people go dey fin reliable wallet to put their coins. Make them also dey careful with the ones wey them go sign up with. If you no sabi any wallet, go beginners and help board then ask we done dey enter the bull run already.
Na true you talk. also another thing too na people wey go wan Change wallet address to put their friend own, fit go put a forum member own, and if this mad people dey Waka all those campaign board, dem fit go meet am say na alt ACC come link people account. Because that matter don become usual case. If ona see wetting happen for Reputation board concerning our 9ja local board members you go see wetting happen dere na just small mistake na skata everything untill today so make we also dey careful for that aspects.
Brother you really dy on point, most times Dem no know say na a close friend wey also dy de forum wey use ur wallet address withdraw, now way you the owner of the wallet don rank up, and you wan start to dy use am, Dem go just conclude say  the first guy wey use am alt, but anyway, make we try dy careful on that aspect.

Lastly, about this story wey the op talk of person wey say him no fit access him coin again for binance, wey we all know say na lie, we fit still transfer am to another exchange wey we fit withdraw, all those kind lie them, na newbie or complete novies dy mostly fall for that trick, abeg make our newbies Dem dy careful oo, because na Dem be mostly be scammers target.

Obim34
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 238
Merit: 202



View Profile
March 02, 2024, 06:05:49 AM
 #16

OP, We understand the message you dey try pass across despite say u misplaced some wordings but na better something you they try let us know. First, it should depend on whom the person is to us and the relationship, it maybe a very close trusted friend or a sibling then it becomes nothing difficult to use their exchange.

If the coins are for holding then like what @Charles said make use of a noncustodial wallet, then if it's to sell then look for a verified exchange. We can still even sell our Naira inside Binance by simply converting to Naira then withdraw by Fiat, only fee to be paid is to the merchant which they do charge alot and why we would prefer P2P.

Uhwuchukwu53
Member
**
Offline Offline

Activity: 196
Merit: 25

★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest


View Profile
March 02, 2024, 07:08:16 AM
 #17

Well waiting you they yan now Tru because some people not just  dey lazy and put more trust in friend, if not good exchange dey wey person go fit register and continue without involving any body to interfer on your coin or money.
This advice may likely impact more on newbie, base on my experience anything money or coin to be save buy another person for me well I won't be a party to that.

This part of the world we are in now couple with the economy situation person fit do you waiting no good money no be waiting person go put for another person account.

▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
PLINKO    |7| SLOTS     (+) ROULETTE    ▼ BIT SPINBITVESTPLAY or INVEST ║ ✔ Rainbot  ✔ Happy Hours  ✔ Faucet
▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
Nheer
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 462
Merit: 500



View Profile WWW
March 06, 2024, 04:58:31 AM
 #18

As this issue of binance and government dey go so, I go advise make person no go put coins for another person exchange because say em no get another exchange. My reasons be say as binance done shot down naira for their platforms and people go dey fin reliable exchange to put their coins. Make them also dey careful with the ones wey them go sign up with. If you no sabi any exchange, go beginners and help board then ask questions. Now many scammers for we country and around the globe done get the signals say Nigeria no get better access to binance exchange again, them go won create fake exchanges so that pipo go fall in to.
Recently I hear somebody dey tell the other person through phone call say em no fit access the coins wey dey em binance again, say binance  done block em account (meanwhile na lie). As binance close p2p from Nigerians them go fit send out the coins to another exchange. So make nobody deceive any body. If you no get the requirements to pass KYC for exchanges verification just create electrum wallet then keep the seed phrases well. Besides this nah the best time to store coins as we done dey enter the bull run already.
Na true you talk so because this crypto industry de full with scammers and everytime they de always how dem lure victims and scam them so we should always be cautious and careful with how we interact with people in the crypto industry. All this Binance and Naira saga wey de happen so no be good thing for us at all because Binance is one of the most reputable crypto exchange which is being utilized by Nigerians to carry out their crypto business. The good thing is no realiabe exchange will shut down certain services and not notify people about it to warn them to withdraw all their assets and make use of other exchanges.

There are actually a lot of users who don’t know much about cryptocurrency and exchanges and only know about Binance because it is the most popular and most used exchange in Nigeria so identifying a new reputable exchange might be challenging for them and such kind of people can be easily deceived by scammers into using a fake exchange.

I think those who are opportune to be part of this forum are quite lucky since there are lots of information about exchanges and how reputable they are so if they are really interested they can just ask question on this our local board or in the beginners board just as OP suggested.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Promocodeudo
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 392
Merit: 184


Play Bitcoin PVP Prediction Game


View Profile WWW
March 06, 2024, 06:55:56 AM
 #19

As this issue of binance and government dey go so, I go advise make person no go put coins for another person exchange because say em no get another exchange. My reasons be say as binance done shot down naira for their platforms and people go dey fin reliable exchange to put their coins. Make them also dey careful with the ones wey them go sign up with. If you no sabi any exchange, go beginners and help board then ask questions. Now many scammers for we country and around the globe done get the signals say Nigeria no get better access to binance exchange again, them go won create fake exchanges so that pipo go fall in to.
Recently I hear somebody dey tell the other person through phone call say em no fit access the coins wey dey em binance again, say binance  done block em account (meanwhile na lie). As binance close p2p from Nigerians them go fit send out the coins to another exchange. So make nobody deceive any body. If you no get the requirements to pass KYC for exchanges verification just create electrum wallet then keep the seed phrases well. Besides this nah the best time to store coins as we done dey enter the bull run already.

OP your advice is commendable, this is time to be very careful, though everyone is not a hodler but j think we should precautionary measures to make our coins entered safely to our wallets, it is very unfortunate that Nigerian crypto enthusiast are going through this because of the witch hunting from our government but that should deter us from getting the right thing done to secure our assets.

I lost 10.68$ on Monday because of this problem government created in binance, I change my wallet to kucoin wallet not knowing that kucoin minimum deposit is 0.0002 and the coin that was coming in was lesser than their minimum deposit, I felt very bad because I suffered for it, just because of Nigerian government policy, I don't know how many of us who has lost their funds due to different stuffs, at this time we need to choose better wallet to avoid entering irreversible trap.

HajiBagi
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 504
Merit: 302



View Profile
March 06, 2024, 03:38:48 PM
 #20

As this issue of binance and government dey go so, I go advise make person no go put coins for another person exchange because say em no get another exchange. My reasons be say as binance done shot down naira for their platforms and people go dey fin reliable exchange to put their coins. Make them also dey careful with the ones wey them go sign up with. If you no sabi any exchange, go beginners and help board then ask questions. Now many scammers for we country and around the globe done get the signals say Nigeria no get better access to binance exchange again, them go won create fake exchanges so that pipo go fall in to.
Recently I hear somebody dey tell the other person through phone call say em no fit access the coins wey dey em binance again, say binance  done block em account (meanwhile na lie). As binance close p2p from Nigerians them go fit send out the coins to another exchange. So make nobody deceive any body. If you no get the requirements to pass KYC for exchanges verification just create electrum wallet then keep the seed phrases well. Besides this nah the best time to store coins as we done dey enter the bull run already.

Ah swear na better matter you carry come like this so, some of they hold coin nii we no sabi use our head, as Binance no be for Nigeria again make we just calm down and get another wallet to save our coin, any body wet go misbehave by this time ehn, the person don enter one chance be that because the matter no go be small thing, but I Dey wonder for anybody wey go think say him will go put in coin for someone wallet or some unknown wallet wey people no know, that one na mumu for my side because anybody wey Dey with his right sense no go do that kind thing.

And about person wet talk say Binance block him account and he no fit park him coin na big lie, the person no get anything for his Binance wallet if not him no go talk that kind thing, I don see many people wey Dey move their coin from Binance to another wallet and their coin Dey very safe, and please make we shine our eyes and get good wallet because yahoo boys Dey hungry to cheat people and scam any wallet wey dem see catch, but by god grace them no go succeed when they are about to scam people.

.
DuelbitsSPORTS
▄▄▄███████▄▄▄
▄▄█████████████████▄▄
▄██████████████████████▄
██████████████████████████
███████████████████████████
██████████████████████████████
██████████████████████████████
█████████████████████████████
███████████████████████████
█████████████████████████
▀████████████████████████
▀▀███████████████████
██████████████████████████████
BEST
ODDS
▄▄▄███ ███▄▄▄
▄▄██▄▄▀▀█ ██████▀▀▀▄▄
▄██████▀▀▄▄▀▀█▀▀▄▄██████▄
███▀▀▀▄▄███▀▀▄▄▀▀█▀▀▀▀▀████
▄▄▄▄██████▀▄████▀▄ █████▄▄▄▀▀
█████████▀▄████▀▄███▄▀█████████
███████▀▄█████▀▄██████ ████████
█████▀▄███████ ████████ ███████
███▀▄████████ █████████ █████
█▀▄████████▌▐██████████ ███
 █████████▌▐██████████▌▐▀
▀▀██████▌▐█████████▀▀
▀▀▀█▌▐████▀▀▀
10% CASHBACK
          100% MULTICHARGER
   ▄▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄
 ▄▀▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▀▄
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
▀▄▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
 ▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀█▌
   ▀▄▄▄▀▄▀▄▀▄▄▄████
      ▀▀▀▀▀▀▀███████
   ▄▄▄▄▄         ▀▀███▄
 █▀█████▀█          ▀███▄
███ ███ ███           ▀███▄
▀█▀ ███ ▀█▀             ▀███▄
 ▀▀█████▀▀                 ▀██▀
Pages: [1] 2 3 »  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!