I missed this thread. Op you tried for the compilation. The mistake was mainly from Binance for not obeying the local laws. If dem pay for the license as dem came to di country and made known to dem dat they were here to do cryptocurrency exchange business and follow all the instructions of the government den nobody for hunt them but they were playing smart game and di game hooked them up for throat. Though the fine was too big but before government fine you with such amount dem don fine your net worth. How much dem dey make from Nigerians in a month before dem asked them to pay dat money and Binance was able to pay dat money. Now as it is, since one of their staff w still dey Nigeria prison dem go still pay that $10 billions. Remember Ekweremadu still dey prison in UK, dis one na so me I do you God no go vex.
E good as Naija government don learn to dey arrest foreigners or investors wey no wan abide or confirm to the country's business policies because even as Dem dey arrest Nigerians wey default for overseas, the Binance official wey dey held up, go need to answer the questions wey Dem dey ask am so that we go even know the truth behind the ban and unban and reban wey dey happen for Binance app.
If cryptocurrencies must take root and help the Nigerian economy, as it is believed to be an agent that can engage macroeconomic improvement just like Lugano and El Salvador and Brazil and UK and the U.S. are doing, then there must be a show of credibility and reliability from the camp of Binance and the government of this country.
Binance has little or nothing to do with Naira fall, the marketers and exchange market is responsible for that and having cleared the backlog from previous years by CBN, the Naira still has hope to rebound stronger and with better store value.