You said for Niger to be better we have to do like Ghana, okay so who are those one who can fight against government like the way the Ghana did, the soldiers or we the citizens that did not have the power to talk and if we want to claim that we are citizens we will get arrested and being punished, see bah to face Nigeria government my brother you have to get power and that one no fit happen sef because people wey fit fight government their eyes don close with money, their mouth na the same thing so how we go take fight the government for Nigeria to be better.
I watch one video today, and it’s event that happen today, where arm robbers enter banks Dey fire gun and waiting cause that one na lack of security wey no Dey country if not how arm robbers go even get chance enter inside talkless of bank, and in that video when the police and the soldiers come Dey did not allow the arm robbers to have a chance of leaving and the most funny thing there a police man is hiding somewhere running for his life
, na part of waiting we Dey talk be that oh, police man fit stop boys for street Dey collect money but as he don become arm robbers matter he Dey run for his life, imagine na those people we go depend Dey proud of say them go defend us , my brother for Nigeria now , just try Dey hustle and pray make you live long if not waiting go change Nigeria now no be small thing.