Forever101 (OP)
Member
Offline
Activity: 388
Merit: 30
|
|
March 09, 2024, 09:20:55 PM |
|
Wetin go happen now, if person lost all access to him wallet. Imagine say, due to flood, crisis, fire, theft , person lost in wallet phrase, phone, laptop, drive or books or whatever related to your wallet recovery and safety.
For many area for the world , e get places wey dey always experience extreme weather condition such as heavy rain and flood, fire outbreaks, tornado, war and other situation. If person lost all access wetin e go do. Make I ask you, wetin you go do for such situation.
|
|
|
|
DaNNy001
|
|
March 09, 2024, 09:49:26 PM |

As a bitcoiner wey you be watin you dey do for think kind of place? 😂 As I just dey read this post laug won finish me, Oga just pack your load run because if you mistakenly loss your recovery seed phrase there is nothing you can do to recover your Bitcoin again. But wait oo, this kind of place wey you dey stay really dey for this Nigeria? Abi you just from somewhere way dey hidden for this country, even if say the hardship of this country done too much those kind of things way you mention no go fit happen, just like the tornado you mention, fire outbreaks fit happen and flood sef fit also come but that one supposed to make you know say you go keep your recovery seed phrase for hidden place wey dey very far from were all those things wey you mention dey happen.
|
| CHIPS.GG | | | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀░▄░▀▀▀▀▀░▄░▀███▄ ▄███░▄▀░░░░░░░░░▀▄░███▄ ▄███░▄░░░▄█████▄░░░▄░███▄ ███░▄▀░░░███████░░░▀▄░███ ███░█░░░▀▀▀▀▀░░░▀░░░█░███ ███░▀▄░▄▀░▄██▄▄░▀▄░▄▀░███ ▀███░▀░▀▄██▀░▀██▄▀░▀░███▀ ▀███░▀▄░░░░░░░░░▄▀░███▀ ▀███▄░▀░▄▄▄▄▄░▀░▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ █████████████████████████ | | ▄▄███████▄▄ ▄███████████████▄ ▄█▀▀▀▄█████████▄▀▀▀█▄ ▄██████▀▄█▄▄▄█▄▀██████▄ ▄████████▄█████▄████████▄ ████████▄███████▄████████ ███████▄█████████▄███████ ███▄▄▀▀█▀▀█████▀▀█▀▀▄▄███ ▀█████████▀▀██▀█████████▀ ▀█████████████████████▀ ▀███████████████████▀ ▀████▄▄███▄▄████▀ ████████████████████████ | | 3000+ UNIQUE GAMES | | | 12+ CURRENCIES ACCEPTED | | | VIP REWARD PROGRAM | | ◥ | Play Now |
|
|
|
Gozie51
|
|
March 09, 2024, 09:59:34 PM |
|
This your question wey you dey ask now e get as e be. For your first paragraph and last one na say, if person lose him wallet and probably can't recover it. This na base on individual and na question wey straight, asking wetin you go do if you no see your coins again. Bros, you sabi say no be everybody get mind to do certain things but I believe say some people go commit suicide depending on how much dey inside. Omo imagine say bull round complete finish you con dey cash out $200 million then that kind thing con happen and you can't find access to your wallet again. I still know say some go leave for God. So I different ways but me I never know wetin I fit even do self But make you know follow people wey go dey regret. Make you keep your keys wey. Not your keys not your coin oo
|
|
|
|
sokani
|
|
March 09, 2024, 10:04:15 PM |
|
When you dey backup your seed phrase, e dey advisable to make multiple backups and to keep am for different locations. By multiple backups, I no mean say both of them go dey the same building, if possible store am for different states. So if you lost your device or one location of your seed phrase to fire outbreak, flood, tornado, tsunami etc, the other one go dey safe. Also, if you get money you fit use metallic steel plate to engrave your seed phrase so that fire, earthquake etc. no go fit do am anything.
|
|
|
|
Amphenomenon
|
|
March 09, 2024, 10:11:48 PM |
|
Wetin go happen now, if person lost all access to him wallet. Imagine say, due to flood, crisis, fire, theft , person lost in wallet phrase, phone, laptop, drive or books or whatever related to your wallet recovery and safety.
I hope you know storing your seed/wallet phrase on your phone, laptop or drive like Google drives are not good practice since there is a high chance for your seed phrase to fall into the hands of hackers and storing offline is the best practice. For many area for the world , e get places wey dey always experience extreme weather condition such as heavy rain and flood, fire outbreaks, tornado, war and other situation. If person lost all access wetin e go do. Make I ask you, wetin you go do for such situation. Environmental factors relating to this is something that should be considered when keeping your seed phrase offline and there is an solution to this which is getting a waterproof and fireproof safe with this your seed phrase is protected if your house is flooded or on fire. While in protecting your seed phrase against physical theft, is just for to keep it a secure known by you and be cautious of you speak about it location to since theft operate with information
|
|
██ ██ ██████ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ██████ ██ ██ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ██████████████ THE #1 SOLANA CASINO
██████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | [ [ | 5,000+ GAMES INSTANT WITHDRAWALS | ][ ][ | HUGE REWARDS VIP PROGRAM | ] ] | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████████████████████████████████████████████████ PLAY NOW ████████████████████████████████████████████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
|
|
|
Churchillvv
|
|
March 09, 2024, 10:40:00 PM |
|
There is a solution to such situations There is something called crypto steel[1] it was invented as a result of this kind of situation, this crypto steel can survive all kind of attack mentioned above, it's used to enter ever word of your wallet phrases, and it has different methods or modes. If you're in a situation that you required such tool for backup, you can go service board I guess there is someone sell it there.
[1] https://cryptosteel.com/
|
|
|
|
Uhwuchukwu53
Member
Offline
Activity: 364
Merit: 44
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest
|
|
March 09, 2024, 10:58:02 PM |
|
Just as it's speculation and imagary, there is no environment one live in that there is not weather focast that will make you understand the nature of the area where flood, fire outbreak all sort due occur you must find alternative example if you stay where fire always breakout you can build non combustible material and lock all your details.
Another major is that you don't need keep your details in one location.
|
|
|
|
Forever101 (OP)
Member
Offline
Activity: 388
Merit: 30
|
|
March 10, 2024, 12:32:10 AM |
|
There is a solution to such situations There is something called crypto steel[1] it was invented as a result of this kind of situation, this crypto steel can survive all kind of attack mentioned above, it's used to enter ever word of your wallet phrases, and it has different methods or modes. If you're in a situation that you required such tool for backup, you can go service board I guess there is someone sell it there.
[1] https://cryptosteel.com/This patual wey you Yan so get plenty sense. But make I ask you, shae you dey use am? Another question be say, I fit get that stuff for we country here. E better make we do the needful make person no where inh dey go, make we no come be like the man wey wan sue community people bcos of ihn drive wey him throw way.
|
|
|
|
Churchillvv
|
|
March 10, 2024, 01:06:46 AM |
|
There is a solution to such situations There is something called crypto steel[1] it was invented as a result of this kind of situation, this crypto steel can survive all kind of attack mentioned above, it's used to enter ever word of your wallet phrases, and it has different methods or modes. If you're in a situation that you required such tool for backup, you can go service board I guess there is someone sell it there.
[1] https://cryptosteel.com/This patual wey you Yan so get plenty sense. But make I ask you, shae you dey use am? Another question be say, I fit get that stuff for we country here. E better make we do the needful make person no where inh dey go, make we no come be like the man wey wan sue community people bcos of ihn drive wey him throw way. The truth is i don't have enough bitcoin yet in my portfolio that is worth saving with such material, but i will perhaps reach a level. We are now in a global village where i can buy something very important to me from another country and it will get to me if I'm prepared to get it, GiG works in somany country so if eventually i got it from someone from the forum in another country where GiG operates then it can be shipped to me here in our country, nothing is impossible but to be honest, we are not yet in such state of requiring a crypto steel.
|
|
|
|
Pi-network314159
Sr. Member
Offline
Activity: 392
Merit: 263
Enjoy 500% bonus + 70 FS
|
|
March 10, 2024, 01:37:04 AM |
|
Wetin go happen now, if person lost all access to him wallet. Imagine say, due to flood, crisis, fire, theft , person lost in wallet phrase, phone, laptop, drive or books or whatever related to your wallet recovery and safety.
E no just dey possible say make flood or natural disaster take you unaware. Because for this country before flood dey come, dem dey announce am make people dey awear say flood dey come. If person get important document the person go move am fast before flood go reach where em dey. So except say the flood na Tsunami or natural disaster like earthquake wey dey come unaware wey even no dey happen for 9ja self, but apart' from these things I mentioned any other one na minor disaster wey we dey expirence. So the chances of losing access to your see phrase and files depends on you.
|
|
|
|
Sexylizzy2813
|
|
March 10, 2024, 05:16:55 AM |
|
Wetin go happen now, if person lost all access to him wallet. Imagine say, due to flood, crisis, fire, theft , person lost in wallet phrase, phone, laptop, drive or books or whatever related to your wallet recovery and safety.
For many area for the world , e get places wey dey always experience extreme weather condition such as heavy rain and flood, fire outbreaks, tornado, war and other situation. If person lost all access wetin e go do. Make I ask you, wetin you go do for such situation.
My broda this one strong oh, how person wan take survive all these things you mention nah? Before you even say this na the kind of thing you wan engage in you suppose think of the disadvantages or ma say the safety of you as a person. If nah flood place you dy how you go dy manage carry your stuff and definitely you must save person wey you fit help. Make we no even go far, nah to try to avoid all these places becos no way to take stay as Rambo, just relocate becos one day e fit reach your side and you fit even lose everything including life, God forbid. Unless you wan use becos of seed phrase, laptop and the rest take lose your life.
|
|
██ ██ ██████ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ██████ ██ ██ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ██████████████ THE #1 SOLANA CASINO
██████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | [ [ | 5,000+ GAMES INSTANT WITHDRAWALS | ][ ][ | HUGE REWARDS VIP PROGRAM | ] ] | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████████████████████████████████████████████████ PLAY NOW ████████████████████████████████████████████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
|
|
|
Y3shot
|
|
March 10, 2024, 05:54:18 AM |
|
If rhevwallet seedphrase lose and their is no way to have access to the wallet I think it will be a painful and regrettable experience expecially when their is good amount of worth of bitcoin. Nobody will lose his/her bitcoin and feel okay about it or just forget about it. But op I don't know why you choose to have an imagination like this, with this imagination their is nothing can be done about the bitcoin.
|
|
|
|
odunybiz
|
|
March 10, 2024, 09:43:56 AM |
|
Wetin go happen now, if person lost all access to him wallet. Imagine say, due to flood, crisis, fire, theft , person lost in wallet phrase, phone, laptop, drive or books or whatever related to your wallet recovery and safety.
For many area for the world , e get places wey dey always experience extreme weather condition such as heavy rain and flood, fire outbreaks, tornado, war and other situation. If person lost all access wetin e go do. Make I ask you, wetin you go do for such situation.
This made crypto savings different from bank saving.. Immediately you lost your seed phrase, then you lost all the savings in the wallet. That is why you should always try to save it in a mail you know off hand. This protect your savings as you can't easily forget it unless such person has an issue relating to loss of memory.
|
|
|
|
Obim34
|
|
March 10, 2024, 10:40:58 AM |
|
It depends on where you saved your phrases, some people do copy it on a book or save in their phones but I think it's not efficient for maximum safety. Personally I would prefer saving it in one of my personal gmail not disclosed and always logged of from any gadget, to avoid compromising from any sources.
|
| . Duelbits | │ | | | | | █▀▀ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █▄▄ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ ███ ▀▀▀ | | ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ KENONEW . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ | ▀▀█ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ █ ▄▄█ | | | 10,000x MULTIPLIER | │ | | │ |
|
|
|
EluguHcman
|
|
March 10, 2024, 04:33:23 PM |
|
This is an interesting question but many would trash it believing it is impossible for such to happen. Anyways @ OP, in such situation like this there is just nothing you can do. There is no sympathy alternative retrieval for you but if you have your password of hand yes you can still have access to your wallet using another device even though you don't have your seed phrase keys.
In life what has an advantage so surely have a disadvantage and what also has all series of advantages also have disadvantages. Now here comes about the advantage of storing your seed phrases in an online storage best other times we have mostly been talking about how risky it could be in storing our secrecies onlines due to the fact that we can be hacked and account where our secrecies are stored could be compromised and then we could either share our privacies or loosing access to it at all such as your mail boxes storage system.
So if you could have access to your email account you can as much retrieve your wallet after all the crisis or disasters.
|
|
██ ██ ██████ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ██████ ██ ██ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ██████████████ THE #1 SOLANA CASINO
██████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | [ [ | 5,000+ GAMES INSTANT WITHDRAWALS | ][ ][ | HUGE REWARDS VIP PROGRAM | ] ] | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████████████████████████████████████████████████ PLAY NOW ████████████████████████████████████████████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
|
|
|
Stable090
|
|
March 10, 2024, 05:42:38 PM |
|
Wetin go happen now, if person lost all access to him wallet. Imagine say, due to flood, crisis, fire, theft , person lost in wallet phrase, phone, laptop, drive or books or whatever related to your wallet recovery and safety.
If you lose access to your wallet, then everything is gone, there is no way you can access the wallet again. Things wey u mention above fit happen at any time time, na why when we dey back up your private key, make sure say u no put am for only one place, because if anything do that only one wey u get, then you don lose access to your coin be that. And also make sure say you no back up your private key for paper, because e fit tear any time, and if water touch am e fit spoil, but if you dey use iron steel, just carve ur private key for am, make u hide am for different places, that one can’t be easily destroyed.
|
|
|
|
Su-asa
Sr. Member
Offline
Activity: 448
Merit: 275
Sibi Dabo,,,,,,, Teme Ini Na Sime
|
|
March 10, 2024, 06:43:52 PM |
|
Oga you no go fit recover your bitcoin if you no get your seed phrase, this kind of matter you suppose to take an very serious, or unless say you no get 1 naira for inside your wallet. As you know say you dey stay for place/environment wey no dey secure, all your plans na to find way to write down your seed phrase in different places incase one lose or get burnt you go fit still get access to am because you am separate.
|
|
|
|
Makus
|
|
March 11, 2024, 05:04:17 AM |
|
Wetin go happen now, if person lost all access to him wallet. Imagine say, due to flood, crisis, fire, theft , person lost in wallet phrase, phone, laptop, drive or books or whatever related to your wallet recovery and safety.
For many area for the world , e get places wey dey always experience extreme weather condition such as heavy rain and flood, fire outbreaks, tornado, war and other situation. If person lost all access wetin e go do. Make I ask you, wetin you go do for such situation.
As a bitcoiner wey you be watin you dey do for think kind of place? 😂 As I just dey read this post laug won finish me, Oga just pack your load run because if you mistakenly loss your recovery seed phrase there is nothing you can do to recover your Bitcoin again. But wait oo, this kind of place wey you dey stay really dey for this Nigeria? Abi you just from somewhere way dey hidden for this country, even if say the hardship of this country done too much those kind of things way you mention no go fit happen, just like the tornado you mention, fire outbreaks fit happen and flood sef fit also come but that one supposed to make you know say you go keep your recovery seed phrase for hidden place wey dey very far from were all those things wey you mention dey happen. Lol baba na the best advise na you give am so. Op just pack your load and run from such place, or if na there you dey work, you fit just keep your family outside that environment make you for give them your seed phrase and then you fit dey risk am dey work, infact sef the best option na to just quit work make you and your family comot for that kind place because, na who dey alive naim dey hold Bitcoin oo, though risk na wattin many of us dey take to make this money. See some person go work for offshore, place wey besay if you just develop any rapid dangerous sickness maybe due to allergy, you fit die before them go rush you come land for proper treatment. Yet people still dey go work, and if you by mistake fall for water wey shark dey, that na otilor. But at least make your seed phrase no dey with you. Because if you lost your seed phrase nothing on earth fit break that law say your seed phrase don go and your wallet and your money is gone.
|
|
|
|
Dailyscript
|
|
March 11, 2024, 09:39:35 AM |
|
Obviously, there is nothing you can do that will bring back what has been lost, but don't forget that there is a tradition of saving your private keys and securities for your assets. There is a digital way, which is the online hardware wallet. I believe it is a secret safe box that is built online incase you lost your other private keys or secret phrase.
|
|
|
|
Marvelockg
|
|
March 11, 2024, 10:13:37 AM |
|
Wetin go happen now, if person lost all access to him wallet. Imagine say, due to flood, crisis, fire, theft , person lost in wallet phrase, phone, laptop, drive or books or whatever related to your wallet recovery and safety.
For many area for the world , e get places wey dey always experience extreme weather condition such as heavy rain and flood, fire outbreaks, tornado, war and other situation. If person lost all access wetin e go do. Make I ask you, wetin you go do for such situation.
is it a big deal? When dealing with what you don't have control over, you just have to face whatever reality it leaves with you at the moment and move on. There had been suggestions that it's best to save your seed phrase in multiple locations so if for a reason like what you've pointed out happens you can get it back from an alternative source and I feel that will help a lot.