Bitcoin Forum
June 16, 2024, 07:08:03 AM *
News: Voting for pizza day contest
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Happy April fool's day Naija Local Board Bitcointalk forum members  (Read 123 times)
Richbased (OP)
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 336
Merit: 178



View Profile WWW
April 01, 2024, 01:34:35 AM
 #1

As we all know that today is a remarkable day popularly known as April fool's day which occurs every 1st of April. Literally, people plays a lot of pranks today of which some people may choose to go too extreme to prank people so my advice is that as we go about saying fallacies and pranking people on things that ain't real, we should know the kind of pranks we play, no go carry person go early grave unto say you dey do April fool. Abeg make we tread caution.

Our senior men them for forum don already begin the prank even Theymos sef naim first start am for forum Adjustments to Merit calculation

Hewlet
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 138



View Profile
April 01, 2024, 07:13:40 AM
 #2

Our senior men them for forum don already begin the prank even Theymos sef naim first start am for forum Adjustments to Merit calculation
aswr this April fool de very expensive oh, see how I just wake up de see say my merit de increase any how only for me to de see -19😅, this one choke wetin no nice and make e just be April fool oh!

So like this I need get like 19 merit before my account go even get up to 0 merit before I go even de enter newbie? Oga thymos be doing signs and wonders for the forum oh. But anyhow e be, it's nice to bring out our humor part in the forum. We don too serious for this forum aswr and e come be like say we be robots.

About doing April fool for our nija street, trust these our content creators na, them go carry am for head prank people wetin no good without considering th persons mental and psychological well-being. Do your April fool responsibly and try not to do it with someone that's not close to you. People are going through a lot and you don't want someone to transfer aggression on make you no go collect wetin go make your mind de.

███████ ███████        R O L L B I T        CRYPTO'S MOST INNOVATIVE CASINO        [ PLAY NOW ]        ███████ ███████
//     TRADE RLB NOW!     //
███████ ███████ ███████            OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF SSC NAPOLI           ███████ ███████ ███████
DubemIfedigbo001
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 336
Merit: 257


Let love lead


View Profile WWW
April 01, 2024, 07:46:11 AM
 #3

As we all know that today is a remarkable day popularly known as April fool's day which occurs every 1st of April. Literally, people plays a lot of pranks today of which some people may choose to go too extreme to prank people so my advice is that as we go about saying fallacies and pranking people on things that ain't real, we should know the kind of pranks we play, no go carry person go early grave unto say you dey do April fool. Abeg make we tread caution.

Our senior men them for forum don already begin the prank even Theymos sef naim first start am for forum Adjustments to Merit calculation
Lol, this is really fun to see my merits pump like BTC price. Something in me wanted it to remain as its pumping, but as I try post something or merit someone's post, na then I come see say my main merits still dey show and all addictions are just proxy. I've heard April 1st comes with a different drama yearly and I'm quite on time to experience this. Nice one @Theymos and his crew. This is my first time and I'm really enjoying it. I just hope say there no go be any mistakes at the end, me I no like wetin I hate ooo.

aswr this April fool de very expensive oh, see how I just wake up de see say my merit de increase any how only for me to de see -19😅, this one choke wetin no nice and make e just be April fool oh!

So like this I need get like 19 merit before my account go even get up to 0 merit before I go even de enter newbie? Oga thymos be doing signs and wonders for the forum oh. But anyhow e be, it's nice to bring out our humor part in the forum. We don too serious for this forum aswr and e come be like say we be robots.

About doing April fool for our nija street, trust these our content creators na, them go carry am for head prank people wetin no good without considering th persons mental and psychological well-being. Do your April fool responsibly and try not to do it with someone that's not close to you. People are going through a lot and you don't want someone to transfer aggression on make you no go collect wetin go make your mind de.
Oboy your own worse ooo, -199 merits, like you need almost senior member merits to take reach newbie. This one loud.. Oboy wahala be like wetin again?

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
AVE5
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 210
Merit: 104


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
April 01, 2024, 10:48:40 AM
 #4

You're right to say we should be conscious on the kind of pranks we plays in the name of funs. To me the conciousness shouldn't just be observed today but other times because our emotions doesn't only respond to conscienceness only on 1st of April's like this.
There are actually people who can't hold to withstand some emphasis of sceneros especially bad news that might be unbearable individuals.
Please let's be Concious for emotional breaking down is real.

I'd really wish and appreciate if @Theymos can also have a review to refill the basket of Sendable Merits Merits for the forum at his revisal of the merits and ranks of forum users profiles after his pranky games here with us. Indeed he @Theymos is also one of those fun type 😂. So he can actually have a break from chasing incomes in his bitcoin journey just to catch cruise with us. Well, it's a remarkable one rolling with us Sir.
We all are agreed that merit flows in couple of times now has seemed so otherwise and wondering if the forum users ain't anymore at the top heels of trends with quality and constructive posts as usual which attracts merits.
Majority of us can attest to it that the inflow of merits in a while now has seemed unusual and even some merits sources can't stick to it of meriting deserved posts.
Definitely that's because they're not funded with Sendable Merits likewise other forum users are finding it difficult to merit worth meriting post because they also don't have Sendable Merits.
What's really the cause of this.
Therein I read about one of the capacity senior forum member raised a thread about the sudden breakdown of merits. https://bitcointalk.org/index.php?topic=5489843.msg63839429#msg63839429.
There it came obvious that even highly ranked forum users are in this same complains of the merit outputs and not just those ranks who needed merits to rank up.

HAPPY NEW MONTH OF APRIL ALL ✌️

Makus
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 364
Merit: 256


Vave.com - Crypto Casino


View Profile WWW
April 01, 2024, 11:06:30 AM
 #5

make e just be April fool oh!

O.or I no lie you this prank too dey expensive, I wake up dey see say my notifier dey tell me say forum don ban me, for my mind I don start to dey think wattin I don do wrong for forum wey go make our Sr men give me ban, until I click the link come go see say na prank, 😂 omor body weak  me once because na the first time I dey experience this kind rough play for forum, I no wan carry my ear hear tag or ban sef Grin. And that na tryninja naim do that one, while Theymos and loyceV sef come still package their own. My own n besay, this one wey Theymos dey do merit play, make e just use this opportunity take gift us merits na even if na 5,5 Grin

██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████            ██████
 █████            █████
  █████          █████
   █████        █████
 ████████      ████████
  ████████    ████████
      █████  █████ 
    ████████████████
    ████████████████
        ████████   
         ██████     
          ████     
           ██         
AVE.COM | BRANDNEW CRYPTO
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀.. CASINO & BETTING PLATFORM
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
🏆🎁
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████   ████████████████   ██████
.
..PLAY NOW..
.
██████   ███████████████████   █████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Barikui1
Full Member
***
Online Online

Activity: 238
Merit: 181



View Profile
April 01, 2024, 12:27:24 PM
 #6

As we all know that today is a remarkable day popularly known as April fool's day which occurs every 1st of April. Literally, people plays a lot of pranks today of which some people may choose to go too extreme to prank people so my advice is that as we go about saying fallacies and pranking people on things that ain't real, we should know the kind of pranks we play, no go carry person go early grave unto say you dey do April fool. Abeg make we tread caution.

Our senior men them for forum don already begin the prank even Theymos sef naim first start am for forum Adjustments to Merit calculation

My brother, the kind happy wey I happy this morning by 2am when I come online, I see my merit don reach hundred and seventeen, extra seventeen on top, I come dy wonder who be the merit source wey don show me this kind love, because I know say no be anyhow person get the capacity to show me this kind love, as I check my merit history, I dy still see hundred merit and I no come dy see person wey give me that kind merit, I come dy wonder if the whole system don dy malfunction.

I come say make I do small strolling inside the forum,  na their I come dy see the thread wey theymos make,  say the merit system has been adjusted and most people don dy debate about am already, even though I no too pay attention to the thread that much, one hour later one of my senior man call me say them done ban him account oo, say him no even know wetin him do, this guy really they on high tension as at that time, na when we later hear say na prank, na dat time our minds just rest, but to tell you the truth, this rough play too much oo.

Hewlet
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 138



View Profile
April 01, 2024, 01:34:52 PM
 #7

. My own n besay, this one wey Theymos dey do merit play, make e just use this opportunity take gift us merits na even if na 5,5 Grin
aswr that one go make sense 😂
But we know say if something like free merit wan come board na that kind new year e for de possible. Me no de even reason any new merit oh, make them just restore everything back to the way e been de before if not person go get -10,000 merit before the day runs out oh.

E come be like say every post you make de heap up bunch of negative merit, na to kuku stop anything posting for the day make de kuku rest.

███████ ███████        R O L L B I T        CRYPTO'S MOST INNOVATIVE CASINO        [ PLAY NOW ]        ███████ ███████
//     TRADE RLB NOW!     //
███████ ███████ ███████            OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF SSC NAPOLI           ███████ ███████ ███████
I_Anime
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 420
Merit: 184



View Profile
April 01, 2024, 02:18:42 PM
 #8

Our senior men them for forum don already begin the prank even Theymos sef naim first start am for forum Adjustments to Merit calculation
aswr this April fool de very expensive oh, see how I just wake up de see say my merit de increase any how only for me to de see -19😅, this one choke wetin no nice and make e just be April fool oh!

So like this I need get like 19 merit before my account go even get up to 0 merit before I go even de enter newbie? Oga thymos be doing signs and wonders for the forum oh. But anyhow e be, it's nice to bring out our humor part in the forum. We don too serious for this forum aswr and e come be like say we be robots.

About doing April fool for our nija street, trust these our content creators na, them go carry am for head prank people wetin no good without considering th persons mental and psychological well-being. Do your April fool responsibly and try not to do it with someone that's not close to you. People are going through a lot and you don't want someone to transfer aggression on make you no go collect wetin go make your mind de.
Omo like i nor fit happy say nah April Fool , i slept late yesterday. So i was just online in this forum going through some certain posts so i decided to reply one , Omo as i press post wetting i first see nah loudmouth  as i check my merit i dey see -26 , wetting just first my mind now which offends i go do without me knowing. I use search icon search for loudmouth Omo no result concerning the matter . As i wan go post for meta nah i see the way merit works has been adjusted  i just read am Omo nah u weak wetting con help me one of the user con post April Fool nah small hope tey hit me . As i read all the reply there i con see say now April Fool  Cheesy . The stuff actually fund but too expensive.

Benedictare
Member
**
Offline Offline

Activity: 238
Merit: 59


View Profile
April 01, 2024, 08:42:36 PM
 #9


   I bin dey happy sey my merit dey increase like bomb, but wen i com see minus, i come shock oo ,una know dey dis April fool wey dem do fit give person heart break, i confuse na him come call, na there my mind come rest , anyway it was fun, na so e suppose to be ,all work and no play,makes jack a dull boy.
Justbillywitt
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 280
Merit: 234



View Profile
April 01, 2024, 09:00:28 PM
 #10

As we all know that today is a remarkable day popularly known as April fool's day which occurs every 1st of April. Literally, people plays a lot of pranks today of which some people may choose to go too extreme to prank people so my advice is that as we go about saying fallacies and pranking people on things that ain't real, we should know the kind of pranks we play, no go carry person go early grave unto say you dey do April fool. Abeg make we tread caution.

Our senior men them for forum don already begin the prank even Theymos sef naim first start am for forum Adjustments to Merit calculation
We will do the April fool to the fullest, me I no dey pity anybody after all no be me start am. Na so I wake up this morning come see message for my telegram say Dem don ban me for forum and my mind skipped, infact I nearly fainted before I realized it was April 1st. With that same energy me I carry am go prank people plenty fell for it and the fun continued from there. Na person wey go take am too personal na ego concern. Today is a dey to be happy and catch cruise my brother, make we just enjoy am. April fool has been here before us and it will continue to be here long after we are gone.

Stable090
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 672
Merit: 430



View Profile WWW
April 01, 2024, 09:39:33 PM
 #11

we should know the kind of pranks we play, no go carry person go early grave unto say you dey do April fool. Abeg make we tread caution.
Abeg me I no even like all this April Fool of a thing,  the one wey weak me pass today na the one wey @TryNinja do, I received notification for my telegram say dey don ban my account, if you see d way my heart beat, I first confuse first, as I click the link wey dey there, I come see say na April fool before my body come calm down ooo. If na person wey I fit see try that kin thing with me, I go change am for the person ooo, that kind joke too dey expensive now. Abeg if we wan prank person, make e dey always get limit, no do Wetin go end up causing the person some health problems.

███████████████████████████████▀▀▀▀
███████████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀█▀█▀▀▀▀▀█████████
███▄▀▀▀   ▄▄▄▄   ▄▄▄▄   ▀▀▀▄███
███████▀▀▀████▌ ▐████▀▀▀███████
█████▀███▀█▀██▌ ▐██▀█▀███▀█████
███████▀▄▀▄███▌ ▐███▄▀▄▀███████
█████▄██▄██▄██   ██▄██▄██▄█████
███████▄▄▄████   ████▄▄▄███████
██████████▀▀▀▀   ▀▀▀▀██████████
██████████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
TRUST DICE
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
█▀▀▀











█▄▄▄
#1 RATED CRYPTO
CASINO IN THE WORLD
██ ██ ██ ██ █Trustpilot
▀▀▀█











▄▄▄█
▄█████████████████████████████
██████████████████▀▀█████▀▀████
█████████████████▀█████████▀███
██████████████████████████████
███████████████████████████▄███
█████████████████████████▄▄████
███████████████████████████████
█████████████░░░███████████████
███████████░░░█████████████████
█████████░░████████████████████
█████░░░██████████████████████
███░░█████████████████████████
▀░░░█████████████████████████▀
█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
Cryptomultiplier
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 812
Merit: 192


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
April 01, 2024, 09:40:37 PM
 #12

...we should know the kind of pranks we play, no go carry person go early grave unto say you dey do April fool. Abeg make we tread caution.

Our senior men them for forum don already begin the prank even Theymos sef naim first start am for forum Adjustments to Merit calculation
I sure had a day full of April fool's stories, beginning with a friend who lamented how he was called early in the morning to go pick up some item sent by waybill. On getting to the said place for pick up, he was told it was a prank. Imagine the expenses he incurred just for a prank April fool's call.

On login into my account on Bitcointalk, I was stunned by to see my merit score reduced as well as my rank. It's hard already to even earn merits and to be honest this is the worst prank ever.

Pi-network314159
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 252
Merit: 180


View Profile
April 01, 2024, 11:40:44 PM
 #13

As we all know that today is a remarkable day popularly known as April fool's day which occurs every 1st of April. Literally, people plays a lot of pranks today of which some people may choose to go too extreme to prank people so my advice is that as we go about saying fallacies and pranking people on things that ain't real, we should know the kind of pranks we play, no go carry person go early grave unto say you dey do April fool. Abeg make we tread caution.

Our senior men them for forum don already begin the prank even Theymos sef naim first start am for forum Adjustments to Merit calculation
Omo the one wey shocke pass na the notification own wey dem say dem don Parmanentltly ban person for Bitcointalk, Omo that one shuck everybody even my friends dem wey dey btt wey never understand the scope dey call me say forum don porus o. Untill we come gather here con understand wetting happen. Say thymos dey carry us play. But anyhow E be that one don pass. E don be, be say E don be. Na something wey person no go ever forget be that.
Gormicsta
Member
**
Offline Offline

Activity: 168
Merit: 77


View Profile
April 02, 2024, 10:51:50 AM
 #14

Omo the April fool's no be here o, especially the one wey happened for forum here, the thing shock me o as I dey see as my merit dey increase dey decrease, I dey over happy say I don reach full member, say God don answer my prayers, I dey post with joy yesterday, everything just dey sweet me for body, even hungry self no catch, nothing dey bother me again o, only for me to later find out say na April fool's, omo tears comot for my eyes immediately because to get merit for na war, no be come chop o, I come still see as dey dash me Merit, after many posts, omo I cry o, I come dey talk say assuming say i know the man house I for don go beg am for merit, among all the prank dem do yesterday, na that forum own pain me pass. E no easy that yesterday o.
SmartCharpa
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 476
Merit: 291



View Profile
April 02, 2024, 04:42:08 PM
 #15

As we all know that today is a remarkable day popularly known as April fool's day which occurs every 1st of April. Literally, people plays a lot of pranks today of which some people may choose to go too extreme to prank people so my advice is that as we go about saying fallacies and pranking people on things that ain't real, we should know the kind of pranks we play, no go carry person go early grave unto say you dey do April fool. Abeg make we tread caution.

Our senior men them for forum don already begin the prank even Theymos sef naim first start am for forum Adjustments to Merit calculation

This one sef no touch me i swear, you see @TryNinja own bah, e fear me pass. Like the prank too dey expensive, i just wake up early in the morning and received notification for my telegram say my Bitcointalk account has been banned omo e no dey funny, i stand oo but i don't know the time wey i sit down  Grin I totally forgot say yesterday na April fool, until i enter my WhatsApp i con see people dey post say happy new month, that's when i realized say everything na prank. Throughout yesterday i know mind any notification that i received again because the first one weak me, the thing too expensive. I no even see any prank online wey dey rough like that, even the merit wey dey increase and reduce no rough reach that one  Grin

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!