Perhaps there is no need to make further arguments of who or when Satoshi Nakamoto was born or when his an individual or not because we had a lot of arguments that has profited us nothing so it's even better not to take of it anymore from my own point of view.
Let's just enjoy the invention and not argue over it anymore mate but perhaps you could think of locking the thread since it's aim has been defeated already.
Have a good time mate!
Choosing to celebrate Satoshi Nakamoto is a great idea in my opinion because he don bring one big invention wey shake finance and money world. Anybody wey value decentralization of money today no get reason why dem no go celebrate this great person wey dey live for this earth. One thing wey I sabi na say Satoshi Nakamoto no be robot, na human being, and as human being, e go get identity even if we no sabi am, and e go get date wey them born am too.
Any day wey we don agree to celebrate am, na good one, at least e dey ginger other inventors to come up with historic inventions like Bitcoin so that world fit improve and people fit get more options for their financial lives. If Bitcoin never fit prove anything, at least e don give people more options to join decentralized arrangements for financial system, instead of just dey follow centralized system wey we don dey used to. Dis one na like say we dey tailor new path towards decentralized community and na big win for the financial sector.