sotelorene (OP)
Member
Offline
Activity: 252
Merit: 25
Eloncoin.org - Mars, here we come!
|
|
April 08, 2024, 10:39:01 PM |
|
Modification na to change or design already made something to something new, something wey go make sense or something wey go dey important for use. Some people go dey ask why this topic or why this thread. However, the reason for this thread be say post wey pesin don make before another pesin fit make same post but not in same manner or pattern. I don see where people dey talk say this post wey so so pesin make say pesin been don make am before no. modification is applicable almost everywhere, even in engineering they modified things because as day goes by, so is knowledge, thinking, technology etc dey also dey change, so I don't think modifying an already made post a crime or a big deal and those saying that so so post has been dropped on the forum before if you check very well the pesin wey drop the post get the idea from another post before he/she is able to come up with that. Even in this forum as day is going by na so small small things dey change and na so people mindset and thinking dey change likewise crypto. In summary, modification is not bad but if want to modified please make sure not to copy exact thing wey pesin talk before.
|