Recently there was news of Germany selling and then Mtgox is also going to distribute some Bitcoin that is likely going to end up in the market because of people selling. There could be some old hodlers that will still be triggered by this FUD and sell with hopes to rebuy when the FUD is over but they lose their strong position in Bitcoin wey dem been get because the market fit leave them behind.
Na true, thank God say Germany don sell all coins wey dem been get for their reserves, as dem sell finish, we begin see say bitcoin begin pump again, as i dey type this, bitcoin dey very close to $60k. The next event wey go affect the price go be Mt.gox distributing lost funds back to people wey been lose am when they hack dem many years ago, i no know if e go get as much impact as Germany selling every bitcoin we dey their reserve, but we go see.
People wey go sell, go sell, but that one no suppose concern person wey believe in bitcoin, the price go only fall temporarily, so na just to dey patient, e no pass like that.