Bitcoin Forum
May 25, 2024, 03:28:31 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: the decline in price of bitcoin  (Read 179 times)
Makus (OP)
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 336
Merit: 237

Bitcoin!!


View Profile WWW
May 01, 2024, 05:22:24 PM
 #1

actually na normal thing say after bitcoin halving we go come experience the price correction wey go make the price of bitcoin waka come down, just like how e come down after bitcoin reach the previous ATH of $68k. so normally the price of bitcoin fit go down well well but person wey know em left and right know say bitcoin go still rise again because after the price correction na better pump in price naim we go see. the news and some social media talk dem fit present the matter in a scary way but make una no panic especially the newbies, if your aim na to invest for long term then you no suppose get issue with this changes because every great story start from somewhere and if to say some of those big holders quit them for no dey where dem dey today. i no too like the idea of selling bitcoin to buy altcoin this period because na now we go see many of those altcoins turn to shitcoins, and since bitcoin go experience some dip why not channel more fund to buy at a cheaper rate so that when the price pump again you go get better profit for hand?

Samlucky O
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 294
Merit: 251


The great city of God 🔥


View Profile WWW
May 01, 2024, 05:44:27 PM
 #2

Sincerely speaking na now wey bitcoin don drop wey people sopos invest more on bitcoin. Just as you talk say after having say bitcoin dey expirence correction before E go rise again, we sopos take advantage of am before E go rise again. To invest shitcoin or altcoin na just like gambling wey person fit win or lose. And the chances to win dey always dey slim. For me bitcoin na the best investment, though E dey slow to grow in price compeard to altcoin dem wey dey pump and dump. But bitcoin dey gradually grow and E dey grow on solid foundation meaning say e no go fit disappoint person. E dey reliable trusted. So make we take bitcoin investment serious and make we no dey take advice from people wey no too sabi about bitcoin because dem fit mislead you to make wrong choice. You know say some people dey get that mindset and that convincing spirit of making you do Wettin dem do. After you don make wrong decision dem go come dey blame you. So make we try invest now and make we no listen to decivers.

███████████████████████████████▀▀▀▀
███████████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀█▀█▀▀▀▀▀█████████
███▄▀▀▀   ▄▄▄▄   ▄▄▄▄   ▀▀▀▄███
███████▀▀▀████▌ ▐████▀▀▀███████
█████▀███▀█▀██▌ ▐██▀█▀███▀█████
███████▀▄▀▄███▌ ▐███▄▀▄▀███████
█████▄██▄██▄██   ██▄██▄██▄█████
███████▄▄▄████   ████▄▄▄███████
██████████▀▀▀▀   ▀▀▀▀██████████
██████████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
TRUST DICE
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
█▀▀▀











█▄▄▄
#1 RATED CRYPTO
CASINO IN THE WORLD
██ ██ ██ ██ █Trustpilot
▀▀▀█











▄▄▄█
▄█████████████████████████████
██████████████████▀▀█████▀▀████
█████████████████▀█████████▀███
██████████████████████████████
███████████████████████████▄███
█████████████████████████▄▄████
███████████████████████████████
█████████████░░░███████████████
███████████░░░█████████████████
█████████░░████████████████████
█████░░░██████████████████████
███░░█████████████████████████
▀░░░█████████████████████████▀
█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
I_Anime
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 392
Merit: 167



View Profile
May 01, 2024, 06:03:39 PM
Last edit: May 01, 2024, 06:17:28 PM by I_Anime
 #3


Nah normal thing for most people to panic expecially those wey still dey new to Bitcoin, but still I nor see any reason for any panick , just as op  said after halving market go experience dip in price before the main skyrocketing or bull run. Right now I believe say alot of people dey happy sey Bitcoin dip , because dey first missed the opportunity to buy when the price never rise reach like this  .

So no need to rush things make the dip come seff , after all we know say Bitcoin go still rise massively, and nor forget say the number of Bitcoin stashed nah determine the kind profit you go make. When the bull run come . That why most time dem go say make you get better quantities first before thinking of Taken profits from your holding or investment.

So make we take bitcoin investment serious and make we no dey take advice from people wey no too sabi about bitcoin because dem fit mislead you to make wrong choice. You know say some people dey get that mindset and that convincing spirit of making you do Wettin dem do. After you don make wrong decision dem go come dey blame you. So make we try invest now and make we no listen to decivers.

Well that's true, this is not even the time to tell people all this one because they supposed to dun know say bitcoin nor be wetting dem dey joke with , see funny thing Is that most people that are aware of this nice opportunity go still miss am due to trying to play smart, like waiting for more dip before accumulating any quantity for themselves (which is messed up that why e always dey nice to accumulate with DCA). While some go grab this opportunity tey change their life for the better, now Is time to take action and accumulating than to assume whether they will be more dip or the price go increase fast.

odunybiz
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 644
Merit: 122


View Profile
May 01, 2024, 10:07:48 PM
 #4

actually na normal thing say after bitcoin halving we go come experience the price correction wey go make the price of bitcoin waka come down, just like how e come down after bitcoin reach the previous ATH of $68k. so normally the price of bitcoin fit go down well well but person wey know em left and right know say bitcoin go still rise again because after the price correction na better pump in price naim we go see. the news and some social media talk dem fit present the matter in a scary way but make una no panic especially the newbies, if your aim na to invest for long term then you no suppose get issue with this changes because every great story start from somewhere and if to say some of those big holders quit them for no dey where dem dey today. i no too like the idea of selling bitcoin to buy altcoin this period because na now we go see many of those altcoins turn to shitcoins, and since bitcoin go experience some dip why not channel more fund to buy at a cheaper rate so that when the price pump again you go get better profit for hand?



This dump we are presently seeing is normal. And this is the right time for new investor to come in using DCA. Although most newbies that hold BTC may be scared of this dump but i will advice them not to sell in fear. BTC is coming with a great pump soon. Selling your BTC to buy altcoin is a very wrong idea. Even BTC are the one than control the price movement of this altcoin most time. Then why selling it to buy what you are not certain of making profit from.
Cryptoprincess101
Full Member
***
Online Online

Activity: 224
Merit: 112


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest


View Profile
May 02, 2024, 06:41:32 AM
 #5

I learnt that $300 million was liquidated from the crypto market that was the reason for the fall. As people are expecting an increase in the price of Bitcoin, others are also waiting for a dip for them to come in so with the dip that occurred recently, we should be expecting a rise any moment because a lot of investors will seize the opportunity to accumulate more Bitcoins. The dip is also part of the post halving corrections that is meant to occur so there is no cause for panic. Keep hodling and better still acquire more when a dip occurs.

AVE5
Member
**
Online Online

Activity: 182
Merit: 87

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
May 02, 2024, 07:24:09 AM
 #6

Most valuable caption on this thread is that lot of Investors who expected a quick rise on the bitcoin immediately just after the halving and those who're panicking probably because of the approach falling of bitcoin would likely to switch there crypto assets to AltCoins.
It's really going to be regrettable for Investors like that and to those who'd be feared to buying on the DCA around this Dip event.

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
Justbillywitt
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 252
Merit: 215



View Profile
May 02, 2024, 07:38:32 AM
Merited by Cryptoprincess101 (1)
 #7

Normally watin you talk no bad, bitcoin just dey like priq wey be say after e don cum e go fall to rest small and Jack up again. People wey don tay for this business no need encouragement again because we don see the wonders way bitcoin fit do. Na in make our people talk say watin elders see while sitting the youth no go fit see am even wen dem climb on top iroko tree. This dip was expected, so e no dey move me at all, I stand like orji nothing go shake me. Me I been don already know say days like this dey come, so I started on time to keep some liquidity to carry pack the bitcoin, as the dip keep hitting deeper. That's why dem dey always talk say better preparation dey prevent bad performance. For people wey Sabi the business, dem go know say dip period na im people dey become millionaires. People that bought the dip by the way.

MainIbem
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1358
Merit: 390


#SWGT PRE-SALE IS LIVE


View Profile
May 03, 2024, 11:46:49 AM
 #8

 Na better talk you raise here, this one na normal thing wey dey happen after the Bitcoin halving event, sometimes eh go drop very low beyond expectations and that go make plenty people to dey panic say them go lose their coins but make dem no fear because the coin go still pump again after a while and I get believe say eh go still set another ATH too, so this na opportunity to buy more, instead of selling make everybody wey dey invest in Bitcoin buy as much as dem fit buy especially for people wey dey ready to invest for long term, this na the right time to buy more so them go fit make profit when the coin go begin pump again. As for newbies wey get small knowledge about Bitcoin, i wan tell una say make una no dey misled by those social media talk, I hope say by now una suppose done know say Bitcoin dey volatile in nature, sometimes eh dey increase and sometimes eh dey decrease too, but when eh decrease make una no go panic sell coins so una no go regret when the coin pump again. Currently Bitcoin na the  crypto asset wey em face show pass so eh go make sense to seize the opportunity to invest for that kind asset when the price drop, imagine wetin people wey invest when the coin been dey 18- 20k dey enjoy now.


.SWG.io.













█▀▀▀










█▄▄▄

▀▀▀█










▄▄▄█







█▀▀▀










█▄▄▄

▀▀▀█










▄▄▄█







``█████████████████▄▄
``````▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄████▄
````````````````````▀██▄
```▀▀▀▀``▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄███
``````▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄``▄███
``▄▄▄▄▄▄▄```▄▄▄▄▄``▄███
``````````````````▄██▀
```````````████████████▄
````````````````````▀▀███
`````````▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄████
```▄▄▄``▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄`````███
`▄▄▄▄▄▄▄▄▄``▄▄▄▄▄▄`````███
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀████
```````````````````▄▄████
``▀▀▀▀▀``▀▀▀▀▀▀▀▀▀█████
██``███████████████▀▀

FIRST LISTING
CONFIRMED






Uhwuchukwu53
Member
**
Offline Offline

Activity: 210
Merit: 26

★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest


View Profile
May 03, 2024, 01:54:03 PM
 #9

There is no need for panicking those that has been in the market for long is of more advantageous as they don't easily shake with situation like this they are made with information that always guide them, it's clear with some pin post that after halving there is always some dropped in BTC before it will come up again and this period always stand out to be the best to accumulate as much as one could for me instead of mornitoring the market and be having some fear now just to concentrate on accumulating  would have stand the best.

Though some sell off there BTC because of fear but they may regret at the end when the bull will fully enter the market.

▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
PLINKO    |7| SLOTS     (+) ROULETTE    ▼ BIT SPINBITVESTPLAY or INVEST ║ ✔ Rainbot  ✔ Happy Hours  ✔ Faucet
▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
rachael9385
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 462
Merit: 333



View Profile WWW
May 03, 2024, 08:04:41 PM
 #10

actually na normal thing say after bitcoin halving we go come experience the price correction wey go make the price of bitcoin waka come down, just like how e come down after bitcoin reach the previous ATH of $68k. so normally the price of bitcoin fit go down well well but person wey know em left and right know say bitcoin go still rise again because after the price correction na better pump in price naim we go see. the news and some social media talk dem fit present the matter in a scary way but make una no panic especially the newbies, if your aim na to invest for long term then you no suppose get issue with this changes because every great story start from somewhere and if to say some of those big holders quit them for no dey where dem dey today. i no too like the idea of selling bitcoin to buy altcoin this period because na now we go see many of those altcoins turn to shitcoins, and since bitcoin go experience some dip why not channel more fund to buy at a cheaper rate so that when the price pump again you go get better profit for hand?


Person wey kno about crypto currency (Bitcoin) supposed to know say even this one sef nah part of Bitcoin circle, so e no supposed to be new thing to anybody wey get Bitcoin knowledge. Nah only newbie wey just enter the crypto space within 3 miners or lesser nai fit no understand this crypto to shits. Normally this no be the time to dey mormor because we supposed to buy enough bitcoin now.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Mate2237
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 728
Merit: 580


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
May 03, 2024, 09:20:13 PM
 #11

I have not experienced bitcoin halving before and this previous one was the first one wey I don experienced so I can't say after the halving the price go go down and rise again. People been dey predict say bitcoin price go come down in the halving and when di halving comes nothing happens and now everyone dey expect di All Time High again. And now dat the transaction fee e dey low make we dey prepare ourselves for it.

In addition for those wey but or invest for the days back now dey make profit again for their investment because the price now dey rise well for them to make small profit from am.









▄▄████████▄▄
▄▄████████████████▄▄
▄██
████████████████████▄
▄███
██████████████████████▄
▄████
███████████████████████▄
███████████████████████▄
█████████████████▄███████
████████████████▄███████▀
██████████▄▄███▄██████▀
████████▄████▄█████▀▀
██████▄██████████▀
███▄▄█████
███████▄
██▄██████████████
░▄██████████████▀
▄█████████████▀
████████████
███████████▀
███████▀▀
.
▄▄███████▄▄
▄███████████████▄
▄███████████████████▄
▄██████████
███████████
▄███████████████████████▄
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
▀█
██████████████████████▀
▀██
███████████████████▀
▀███████████████████▀
▀█████████
██████▀
▀▀███████▀▀
.
 ElonCoin.org 
.
████████▄▄███████▄▄
███████▄████████████▌
██████▐██▀███████▀▀██
███████████████████▐█▌
████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄▄▄▄▄
███▐███▀▄█▄█▀▀█▄█▄▀
███████████████████
█████████████▄████
█████████▀░▄▄▄▄▄
███████▄█▄░▀█▄▄░▀
███▄██▄▀███▄█████▄▀
▄██████▄▀███████▀
████████▄▀████▀
█████▄▄
.
"I could either watch it
happen or be a part of it"
▬▬▬▬▬
Belarge
Member
**
Offline Offline

Activity: 420
Merit: 85

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
May 03, 2024, 11:20:00 PM
 #12

Most valuable caption on this thread is that lot of Investors who expected a quick rise on the bitcoin immediately just after the halving and those who're panicking probably because of the approach falling of bitcoin would likely to switch there crypto assets to AltCoins.
It's really going to be regrettable for Investors like that and to those who'd be feared to buying on the DCA around this Dip event.
Regrets on missing out good entries in the system is present. We have different alternatives when it comes to the system, let's understand our goals and become pleased to meet them at ease. Altcoins are the best because there's more to add to our portfolio and understanding the basis. Bitcoin have messed most of us up but it doesn't mean we shouldn't keep trying to earned. Investors regrets their actions and I'm talking about the greedy ones.

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
Josefjix
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1190
Merit: 303



View Profile
May 04, 2024, 02:55:52 PM
Merited by EluguHcman (2)
 #13

I learnt that $300 million was liquidated from the crypto market that was the reason for the fall. As people are expecting an increase in the price of Bitcoin, others are also waiting for a dip for them to come in so with the dip that occurred recently, we should be expecting a rise any moment because a lot of investors will seize the opportunity to accumulate more Bitcoins. The dip is also part of the post halving corrections that is meant to occur so there is no cause for panic. Keep hodling and better still acquire more when a dip occurs.
The market is broad enough to accommodate every transactions but we should also make sure we're grabbing significant profits in the market. The crypto market comes with a whole ugly scenario on the ends of investors and traders, we totally understands how it works but we ought to drive ourselves to become independent and straightforward for our goals mapped in the market. I was thinking the recorded sum of $300 million was not accurate because the losses made are more than that. The top whales make such huge losses from the market, they just have to restrategized and enable themselves become experienced in the market.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Cityhunter34
Member
**
Online Online

Activity: 195
Merit: 19

★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest


View Profile
May 16, 2024, 04:51:57 PM
Last edit: May 16, 2024, 05:02:45 PM by Cityhunter34
 #14

actually na normal thing say after bitcoin halving we go come experience the price correction wey go make the price of bitcoin waka come down, just like how e come down after bitcoin reach the previous ATH of $68k. so normally the price of bitcoin fit go down well well but person wey know em left and right know say bitcoin go still rise again because after the price correction na better pump in price naim we go see. the news and some social media talk dem fit present the matter in a scary way but make una no panic especially the newbies, if your aim na to invest for long term then you no suppose get issue with this changes because every great story start from somewhere and if to say some of those big holders quit them for no dey where dem dey today. i no too like the idea of selling bitcoin to buy altcoin this period because na now we go see many of those altcoins turn to shitcoins, and since bitcoin go experience some dip why not channel more fund to buy at a cheaper rate so that when the price pump again you go get better profit for hand?


Op na true you dey talk because even me self I dey always see am well well for social media were Dem dey always talk about shitcoins and other coins wey no go fit give person any better thing in future say make people invest. All less na person wey no know the value of Bitcoin na him go dey follow all those social media, because as a good investor anytime wey you see say Bitcoin price don go down you suppose no say na opportunity for you to take accumulate more and hold for a long term, because as long as cryptocurrencies is consign Bitcoin is the best investment wey person no supposed to joke with.

▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
PLINKO    |7| SLOTS     (+) ROULETTE    ▼ BIT SPINBITVESTPLAY or INVEST ║ ✔ Rainbot  ✔ Happy Hours  ✔ Faucet
▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
sotelorene
Member
**
Offline Offline

Activity: 225
Merit: 15

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
May 17, 2024, 09:39:36 AM
 #15

I have not experienced bitcoin halving before and this previous one was the first one wey I don experienced so I can't say after the halving the price go go down and rise again. People been dey predict say bitcoin price go come down in the halving and when di halving comes nothing happens and now everyone dey expect di All Time High again. And now dat the transaction fee e dey low make we dey prepare ourselves for it.

In addition for those wey but or invest for the days back now dey make profit again for their investment because the price now dey rise well for them to make small profit from am.



Thank you very much boss for making me know the meaning of ATH, most people feel that once they have learn there's no need for other people to learn. If someone wants to write abbreviation or acronym at least after or before the abbreviation they should always write the full meaning too so that others can learn.
You have also make me to understand something concerning this halving, I always use to see post that after halving that the next thing is skyrocket and I use to have it at the back of my mind. With what you have said so far,  after halving I think skyrocketing depends.

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
Makus (OP)
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 336
Merit: 237

Bitcoin!!


View Profile WWW
May 17, 2024, 02:02:49 PM
 #16

Thank you very much boss for making me know the meaning of ATH, most people feel that once they have learn there's no need for other people to learn. If someone wants to write abbreviation or acronym at least after or before the abbreviation they should always write the full meaning too so that others can learn.

Guy, you no supposed to reason am like that, irrespective of the fact say this forum Na for learning, you no go expect make dem spoon feed you like that. Many of the things wey most of us learn Na out f curiosity, and as we hear for forum, we dey go Google to go get more information, so you no go fit expect person to dey write the meaning of every abbreviation wey e wan all the time, just because of say some learners still plenty for ground. Use you google and search to know more rather than waiting for someone to spoon feed you like a baby.
Fiasem20
Member
**
Online Online

Activity: 154
Merit: 26

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
May 17, 2024, 02:55:04 PM
 #17

The decline in price of Bitcoin no suppose freak anybody except na newbies wey no know how the market dey.All those informations wey we dey see online say Bitcoin price go just skyrocket immediately after the halving event na big-time misleading informations because those people wey believe the misleading information no know the price decline say na price correction and after the correction the price go just skyrocket to the moon.Bitcoin investment no be thing of rush although every investors get the profit wey dem dey target(investing goals)but e gat dey the back of our mind most especially the newbies say the price go pump after every halving but not immediately.As a matter of fact Bitcoin price decline na still opportunity for investors to accumulate more with whatever strategy but the preferred strategy is DCA strategy.

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
Zigabel
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 266
Merit: 154


Duelbits.com


View Profile
May 18, 2024, 01:13:23 PM
 #18

actually na normal thing say after bitcoin halving we go come experience the price correction wey go make the price of bitcoin waka come down, just like how e come down after bitcoin reach the previous ATH of $68k. so normally the price of bitcoin fit go down well well but person wey know em left and right know say bitcoin go still rise again because after the price correction na better pump in price naim we go see. the news and some social media talk dem fit present the matter in a scary way but make una no panic especially the newbies, if your aim na to invest for long term then you no suppose get issue with this changes because every great story start from somewhere and if to say some of those big holders quit them for no dey where dem dey today. i no too like the idea of selling bitcoin to buy altcoin this period because na now we go see many of those altcoins turn to shitcoins, and since bitcoin go experience some dip why not channel more fund to buy at a cheaper rate so that when the price pump again you go get better profit for hand?
This your idea na investor vibes idea, lolz, normally the idea behind Bitcoin na to buy am when the price dey down or we fit say na when e dey cheap den we go sell am when the price don go up because na dat time we fit make money from am but Many people no dey really get to understand am like dat because them they want am sharp sharp and na wetin dey wori plenty pipo be dat as dem no go fit dey enjoy d full gain wey supposed come out when the price don go up finish, Bitcoin no be something wey be say we go dey just dey look careless or just put money com expect say by d next morning we don hammer, na patients a s study go make you understand wetin u dey do wey fit com give you money later.

But Bitcoin now don dey go up for price Sha and no be really bad idea to buy now because if you buy now you go still fit see small thing inside collect small time , na just say people wey been buy Earl go make money pass you wey buy now because bull run no far again na small time remain make e start and e fit break dat $70k wey be d ATH.

Stable090
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 644
Merit: 425



View Profile WWW
May 18, 2024, 06:10:36 PM
 #19

if your aim na to invest for long term then you no suppose get issue with this changes because every great story start from somewhere and if to say some of those big holders quit them for no dey where dem dey today.
If I wan encourage anybody to invest in bitcoin, na for long term I Dey always tell them make dem invest for, so that all this small small price movement no go really disturb them, na people wey Dey invest for short term or people wey Dey trade, na them Dey fear if small dump happen for market. If you Dey invest for long term, and you see correction happen for market, you suppose use d opportunity buy more coin make you hold, no be say if you see dip na that time you go come Dey fear, some so sell thinking if e dump Dey go buy at the bottom, immediately they sell at loss, bitcoin go change direction, and Dey don already sell.

i no too like the idea of selling bitcoin to buy altcoin this period because na now we go see many of those altcoins turn to shitcoins
I no Dey ever tell person make him sell bitcoin use money buy alt coin, we all know the kin risk wey Dey altcoin, how you go leave investment wey go give you peace of mind go put money for d one wey your heart go Dey shake anyhow.

███████████████████████████████▀▀▀▀
███████████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀█▀█▀▀▀▀▀█████████
███▄▀▀▀   ▄▄▄▄   ▄▄▄▄   ▀▀▀▄███
███████▀▀▀████▌ ▐████▀▀▀███████
█████▀███▀█▀██▌ ▐██▀█▀███▀█████
███████▀▄▀▄███▌ ▐███▄▀▄▀███████
█████▄██▄██▄██   ██▄██▄██▄█████
███████▄▄▄████   ████▄▄▄███████
██████████▀▀▀▀   ▀▀▀▀██████████
██████████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
TRUST DICE
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
█▀▀▀











█▄▄▄
#1 RATED CRYPTO
CASINO IN THE WORLD
██ ██ ██ ██ █Trustpilot
▀▀▀█











▄▄▄█
▄█████████████████████████████
██████████████████▀▀█████▀▀████
█████████████████▀█████████▀███
██████████████████████████████
███████████████████████████▄███
█████████████████████████▄▄████
███████████████████████████████
█████████████░░░███████████████
███████████░░░█████████████████
█████████░░████████████████████
█████░░░██████████████████████
███░░█████████████████████████
▀░░░█████████████████████████▀
█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
Churchillvv
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 406
Merit: 177


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
May 18, 2024, 06:40:45 PM
 #20

Basically, anyone that is well acquainted with bitcoin knowledge will always maximize the Bitcoin dips as long as they know that bitcoin is never going to vanish for any reason the best thing to do is to make use of every opportunity that bitcoin brains during his price fall or correction as we may call it.

Most of the people who engage in selling Bitcoin for buying altcoins are usually people with low knowledge of the capability of Bitcoin or those impatient people who see altcoins as the way to turn into millionaires overnight. As long as Bitcoin is concerned it is more of a long term project or investment, so since it has to do with long term one most always have in mind that if eventually the price goes down, at the end of every price fall their is always going to be another price pump so this price pump will turn your little capital which was invested in Bitcoin into a huge profit but not in a short period of time. To expect a good profit one most wait for at least a 4 years cycle to be accomplished.

Sometime ago I came across some topic that said Bitcoin volatility is not a cause but a blessing to those who understands Bitcoin. This statements means that the price fall of Bitcoin is not for losses rather and opportunity to buy bitcoin on discount which is the over all theme of this thread. Finally I wouldn't advise anyone here because I believe a lot of us already have sufficient knowledge of what the dips mean in Bitcoin so I will say we all have the right to do whatever we choose but selling bitcoin for altcoins is not an option.

Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!