Cityhunter34
Sr. Member
  
Online
Activity: 686
Merit: 302
Bitcoin Casino Est. 2013
|
 |
June 12, 2024, 08:54:16 AM Last edit: July 01, 2024, 08:10:21 PM by Cityhunter34 |
|
Even with this guide, me no dey invest shishi for altcoins because wetin my eyes see, my mouth no fit talk. Bitcoin dey ok for me, e dey give profit even though e no big like the lambo coins, I dey manage am dey go because I no fit shout. I don try this altcoin thing and e dey always end up in pain . If I show you my wallet, you go follow me cry for the kind coins wey I get wey no worth anything again. If to say I use the money I waste for those coins them buy bitcoin, I know where I for dey now dey fagi. Anybody wey dey do altcoins must make sure him don decide say him fit lose the money, this na the only way to get peace of mind when you invest in altcoins.
You are absolutely right, I really like this decision wey you take like this for were altcoin dey because even me self I know dey like to hear anything about altcoin because just as you talk wetin altcoin do you na so in do one of my friend you need to see the amount of money wey this my friend go lavish for altcoin, although this my friend dey regret till now say if to say na Bitcoin wey invest the money na say in for don make am by now. However just like me I no go fit put my money for any altcoin because dey are not worthy to be trust but if you put your money in Bitcoin assurance go cover you because Bitcoin investment dey very legit.
|
| | | | | ███▄▀██▄▄ ░░▄████▄▀████ ▄▄▄ ░░████▄▄▄▄░░█▀▀ ███ ██████▄▄▀█▌ ░▄░░███▀████ ░▐█░░███░██▄▄ ░░▄▀░████▄▄▄▀█ ░█░▄███▀████ ▐█ ▀▄▄███▀▄██▄ ░░▄██▌░░██▀ ░▐█▀████ ▀██ ░░█▌██████ ▀▀██▄ ░░▀███ | | ▄▄██▀▄███ ▄▄▄████▀▄████▄░░ ▀▀█░░▄▄▄▄████░░ ▐█▀▄▄█████████ ████▀███░░▄░ ▄▄██░███░░█▌░ █▀▄▄▄████░▀▄░░ █▌████▀███▄░█░ ▄██▄▀███▄▄▀ ▀██░░▐██▄░░ ██▀████▀█▌░ ▄██▀▀██████▐█░░ ███▀░░ | | | | |
|
|
|
Obari
|
 |
June 12, 2024, 10:21:59 PM |
|
Even with this guide, me no dey invest shishi for altcoins because wetin my eyes see, my mouth no fit talk. Bitcoin dey ok for me, e dey give profit even though e no big like the lambo coins, I dey manage am dey go because I no fit shout. I don try this altcoin thing and e dey always end up in pain . If I show you my wallet, you go follow me cry for the kind coins wey I get wey no worth anything again. If to say I use the money I waste for those coins them buy bitcoin, I know where I for dey now dey fagi. Anybody wey dey do altcoins must make sure him don decide say him fit lose the money, this na the only way to get peace of mind when you invest in altcoins.
We passed out patriotic love for our country and citizens of the country, and secondly no forget say we rise by lifting others in our country and also applies to cryptocurrency. We go de manage de go because if we aim for big things, we go surely enter problems. Make we just hope say e go better for all of us because this life wey we come, e no easy for man to survive. Make we fall back to the concerning trend on ground, bitcoin and altcoins, which one wey you de for sef? For me, I de always stick to the projects wey I go see mad cash out but no be big eye, na self ambition and we go de to far for the space because everybody get e own destination and goal to accomplish.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Onyeeze (OP)
|
 |
April 12, 2025, 07:31:14 PM |
|
Many of us for here done know sae bitcoin be the baba when it comes to crypto invest, many of us no d worry much about the points wey you raise about bitcoin investment cos bad as em bad reach, we don know sae bitcoin is not going anywhere, it has come to stay. Wetin peso need na, not to buy out of FOMO, be patient, have a price target, not to store their bitcoin on exchange, keep their seed phrase at a safe place and not to force or convince peso sae bitcoin go give them financial freedom without telling them sae bitcoin investment na for long term. If them no get spare money to invest, make them no near bitcoin investment cos the risk wey the involved.
Bitcoin nobody know if the thing will stay up to thirty years or not, so wetin I dey try talk be say, bitcoin investment ba wetin people they conclude before dey invest on am, because if you no no too well of Bitcoin you go carry all your money go invest for bitcoin, I believe say bitcoin investment e make sense if you understand am, make I tell you now, e get people we go rule this nation and they go abolish bitcoin, but no be wetin we dey pray for, wetin we want na make bitcoin price dey increase every day.
|
|
|
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | | | 4,000+ GAMES███████████████████ ██████████▀▄▀▀▀████ ████████▀▄▀██░░░███ ██████▀▄███▄▀█▄▄▄██ ███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███ ██░░░░░░░░█░░░░░░██ ██▄░░░░░░░█░░░░░▄██ ███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ▀████████ ░░▀██████ ░░░░▀████ ░░░░░░███ ▄░░░░░███ ▀█▄▄▄████ ░░▀▀█████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ░░░▀▀████ ██▄▄▀░███ █░░█▄░░██ ░████▀▀██ █░░█▀░░██ ██▀▀▄░███ ░░░▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ |
| | | | | | | | | ▄▄████▄▄ ▀█▀▄▀▀▄▀█▀ ▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄ ▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄ ▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀ ▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀ █░░██████░░█ █░░░░▀▀░░░░█ █▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█ ▄░█████▀▀█████░▄ ▄███████░██░███████▄ ▀▀██████▄▄██████▀▀ ▀▀████████▀▀ | . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀ ███▀▄▀█████████████████▀▄▀ █████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀ ███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀ ████████████░███████▀▄▀ ████████████░██▀▄▄▄▄▀ ████████████░▀▄▀ ████████████▄▀ ███████████▀ | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄ ▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄ ▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄ ███░████░░░░░▀██░████░███ ███░████░█▄░░░░▀░████░███ ███░████░███▄░░░░████░███ ▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀ ▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀ ▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀███████▀▀ | | OFFICIAL PARTNERSHIP SOUTHAMPTON FC FAZE CLAN SSC NAPOLI |
|
|
|
I_Anime
|
 |
April 12, 2025, 08:08:35 PM |
|
● Some of the altcoins lacks potential but fish out they ones wey no get potential out and invest on the one wey get potential ● Diversify your portfolio for altcoins investment
Abeg no vex but I wan ask, how you go know which altcoins wey get potential and then the one wey no get and even though you know, you no dey see wetin dey happy for market like this wey be say coins wey no supposed see front (dem shitcoins and memecoins etc) na dem dey give profits pass this days. Investing in altcoins na gambling you dey do and when you dey gamble everybody luck different so just work with the one wey dey work with you or stick to investing in Bitcoin because you can't go wrong choosing Bitcoin over altcoins. The profits fit no many but you no dey at the risk of losing everything wey you get. That’s the issue of altcoins you don’t know which one with potential , some will have at first then later kill one way or the other leading to investors losing money , so for me to take such chances I rather focus on building my bitcoin more , because I believe with time my bitcoin accumulation will surely grow over time , because bitcoin is all about long term.
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | Rainbet.com CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | █▄█▄█▄███████▄█▄█▄█ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ █████▀█▀▀▄▄▄▀██████ █████▀▄▀████░██████ █████░██░█▀▄███████ ████▄▀▀▄▄▀███████ █████████▄▀▄███ █████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ | | | |
▄█████████▄ █████████ ██ ▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄ ▀██░▐█████▌░██▀ ▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄ ▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀ ▀█▀░▀█▀
| 10K WEEKLY RACE | | 100K MONTHLY RACE | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
CryptoHeadlineNews
|
 |
April 12, 2025, 09:15:05 PM |
|
That’s the issue of altcoins you don’t know which one with potential , some will have at first then later kill one way or the other leading to investors losing money , so for me to take such chances I rather focus on building my bitcoin more , because I believe with time my bitcoin accumulation will surely grow over time , because bitcoin is all about long term.
And while planning to accumulate more Bitcoin, you can probably use the dollar cost averaging method in investing in Bitcoin. Because the truth of the fact is that Bitcoin will always rise and fall, and if only you could take good advantage whenever it's price drops drastically just how the price fell few days ago to approximately $75k per BTC, and buy, you will always stand the chance to gain more profit than a person who just only buy once without regularly reinvesting whenever it's price value depreciates. Because although altcoins are very volatile and could generate quick gain or loses. For me, I will always suggest you people prioritize Bitcoin over all.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
Mehmet69
|
 |
April 13, 2025, 07:17:50 AM |
|
Wetin I wan tell our people for naija is that make we dey try to educate our people well for bitcoin and anytime you are bringing your brothers and cousins and siblings for bitcoin investment try to guide your people first, many people is calling bitcoin names because they did not obtain a well processed information before they entered into bitcoin investment. The following are the steps we need to adhere before we invest with bitcoin.
● Check the marketcap first before you invest for bitcoin ● lnvest when you know is on the bearish season ● Do not invest because other people dey invest ● Invest what you can afford to lose ● Have a target when you invest, weda you are investing for short-term or long-term ● Do not be discouraged by anyone when you want to invest ● Make a proper research before you invest bitcoin ● Do not fail to observe or learn how to interpret movement of candlesticks before you invest ● Don't panic when market is against you ● Store your bitcoin on non custodian wallet ● Don't Store your bitcoin on exchange wallet ● Have a timing in every of your investment ● Don't be greedy after you have make at least 5x to 10x for your investment
FOR ALTCOINS INVESTMENT, YOU NEED TO OBSERVE VERY WELL BEFORE ENTER ALTCOINS INVESTMENT, YOU SEY ALTCOINS SOME OF THEM DEY DIE OFF AFTER DEY DON LAUNCH THEM...MAKE THIS WEY TO INVEST IN ALTCOINS
● Never rush to invest in altcoins before you invest ● Make sure you make a good research wey make sense for any of d altcoins you wan invest ● Some of the altcoins lacks potential but fish out they ones wey no get potential out and invest on the one wey get potential ● Know say altcoins investment is very risky than bitcoin investment ● Diversify your portfolio for altcoins investment
If you have anything you wan add for the wey we go dey follow to invest for our cryptocurrency bitcoin and altcoins please add up.
All the points you mentioned are reasonable. But we also know that there are some investment methods. Among them, by investing in the DCA method, we can free ourselves from some worries. For example, if we want to start investing in the DCA method, we do not need much idea about the market before investing. The negative impact of the market cannot affect us. Investors can continue to invest no matter what the market is like. But in other investment methods, the things you mentioned need to be given special importance.
|
|
|
|
Dailyscript
Full Member
 
Offline
Activity: 518
Merit: 174
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
|
 |
April 13, 2025, 08:37:36 AM |
|
Try start with one first after you finish the other you fit start the second one. I go advice you to settle down with bitcoin you no really need to invest for any shitcoins for now because those coins Sabi drain person portfolio. You know say that one dem dey manipulate am well. But hard to see say dem manipulate bitcoin. Bitcoin na the only digital currency without manipulation. After you get enough bitcoin for account you go try invest small for altcoin but they careful.
|
|
|
|
MainIbem
|
 |
April 13, 2025, 09:30:51 AM |

Na true you dey talk every Cryptocurrency enthusiast first priority supposed be Bitcoin, especially new ones wey just dey come into the market, their first priority suppose be to gather enough Bitcoin overtime for their Portfolio then when they done gather plenty they fit choose to put body for other coins that one na their choice no be financial advise from me na their personal decision, other coins na mostly pump and dumps and their owners they easily manipulate am so instead of to risk money for something wey person go end up come dey regret eh better make dem choose better coin wey be Bitcoin invest inside, the only requirement eh go need na just to dey patient then use better wallet hold am for years
|
|
|
|
sotelorene
|
 |
April 13, 2025, 10:15:55 AM |
|
Many of us for here done know sae bitcoin be the baba when it comes to crypto invest, many of us no d worry much about the points wey you raise about bitcoin investment cos bad as em bad reach, we don know sae bitcoin is not going anywhere, it has come to stay. Wetin peso need na, not to buy out of FOMO, be patient, have a price target, not to store their bitcoin on exchange, keep their seed phrase at a safe place and not to force or convince peso sae bitcoin go give them financial freedom without telling them sae bitcoin investment na for long term. If them no get spare money to invest, make them no near bitcoin investment cos the risk wey the involved.
Bitcoin nobody know if the thing will stay up to thirty years or not, so wetin I dey try talk be say, bitcoin investment ba wetin people they conclude before dey invest on am, because if you no no too well of Bitcoin you go carry all your money go invest for bitcoin, I believe say bitcoin investment e make sense if you understand am, make I tell you now, e get people we go rule this nation and they go abolish bitcoin, but no be wetin we dey pray for, wetin we want na make bitcoin price dey increase every day. Na true you talk like this oo Bitcoin fit crash any day or any time but one thing wey no go fit make am crash na because of say some country don dey use Bitcoin now as legal tender so e no go fit crash like that but they fit utter Bitcoin worth or value and na because of this reason e good make people dey try to invest with waiting them fit afford to let go in case anything happen but nothing go happen sha, any body wey go carry all en money or half of en money go invest in Bitcoin na financial mistake be that oo because Bitcoin no be get rich quick something oo rather na long term investment.
|
|
██ ██ ██████ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ██████ ██ ██ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ██████████████ THE #1 SOLANA CASINO
██████████████ | ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | [ [ | 5,000+ GAMES INSTANT WITHDRAWALS | ][ ][ | HUGE REWARDS VIP PROGRAM | ] ] | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ | ████████████████████████████████████████████████ PLAY NOW ████████████████████████████████████████████████ | ████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ████ |
|
|
|
Agbe
Legendary
Offline
Activity: 1372
Merit: 1415
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
|
 |
April 17, 2025, 06:06:00 PM |
|
Even with this guide, me no dey invest shishi for altcoins because wetin my eyes see, my mouth no fit talk. Bitcoin dey ok for me, e dey give profit even though e no big like the lambo coins, I dey manage am dey go because I no fit shout. I don try this altcoin thing and e dey always end up in pain . If I show you my wallet, you go follow me cry for the kind coins wey I get wey no worth anything again. If to say I use the money I waste for those coins them buy bitcoin, I know where I for dey now dey fagi. Anybody wey dey do altcoins must make sure him don decide say him fit lose the money, this na the only way to get peace of mind when you invest in altcoins.
You're right because as far as crypto currency is concerned investing in Bitcoin is the best option because investing in memecoins that you are not sure of getting back your return on investment is not something that should not be encouraged memecoins has consistently shown that they can't be trusted because the level of Volatility in memecoins is what you can't predict, memecoins are highly unstable and unpredictable because most of them are just trying to launch into the market so investing in memecoins should not be encouraged.
|
..Stake.com.. | | | ▄████████████████████████████████████▄ ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██ ▄████▄ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ██████ ██ ██████████ ██ ██ ██████████ ██ ▀██▀ ██ ██ ██ ██████ ██ ██ ██ ██ ██ ██ ██████ ██ █████ ███ ██████ ██ ████▄ ██ ██ █████ ███ ████ ████ █████ ███ ████████ ██ ████ ████ ██████████ ████ ████ ████▀ ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██ ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██ ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███ ██ ██ ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████████████████████████████████████ | | | | | | ▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄ █ ▄▀▄ █▀▀█▀▄▄ █ █▀█ █ ▐ ▐▌ █ ▄██▄ █ ▌ █ █ ▄██████▄ █ ▌ ▐▌ █ ██████████ █ ▐ █ █ ▐██████████▌ █ ▐ ▐▌ █ ▀▀██████▀▀ █ ▌ █ █ ▄▄▄██▄▄▄ █ ▌▐▌ █ █▐ █ █ █▐▐▌ █ █▐█ ▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█ | | | | | | ▄▄█████████▄▄ ▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄ ▄█▀ ▐█▌ ▀█▄ ██ ▐█▌ ██ ████▄ ▄█████▄ ▄████ ████████▄███████████▄████████ ███▀ █████████████ ▀███ ██ ███████████ ██ ▀█▄ █████████ ▄█▀ ▀█▄ ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄ ▄▄▄█▀ ▀███████ ███████▀ ▀█████▄ ▄█████▀ ▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀ | | | ..PLAY NOW.. |
|
|
|
Shadiq
|
 |
April 17, 2025, 07:01:04 PM |
|
● lnvest when you know is on the bearish season
You have created a great thread about investing, but you have made some mistakes in some places. For example, you said to choose bear markets for investment and invest during bear markets. Actually, if you are a long-term investor, you should not wait for bear markets and there is no instruction that you have to buy in bear markets. You can invest at any time. ● Do not fail to observe or learn how to interpret movement of candlesticks before you invest
I disagree with you on this. Since you are not trading, there is no need to analyze the candles. You are an investor, an investor needs the market demand for the asset, the stability of the asset, the security and the trustworthiness of the asset. There is no need for an investor to test Bitcoin separately. Whether the candle is red or green, you keep buying and hold until the target is reached. If you have anything you wan add for the wey we go dey follow to invest for our cryptocurrency bitcoin and altcoins please add up.
I would discourage a new investor from investing in altcoins. Because choosing an altcoin is the most difficult task for him and he is more likely to choose the wrong coin from this aspect. I would say that if an investor wants to get involved in crypto investment, it is better for him to first get acquainted with Bitcoin investment and it would be better to limit 3/4 of the portfolio to Bitcoin. In the remaining 1/4, you can enter Altcoin investment to diversify your investment. However, choose the coins carefully and study or research the coins well before choosing the coins.
|
|
|
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | | | 4,000+ GAMES███████████████████ ██████████▀▄▀▀▀████ ████████▀▄▀██░░░███ ██████▀▄███▄▀█▄▄▄██ ███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███ ██░░░░░░░░█░░░░░░██ ██▄░░░░░░░█░░░░░▄██ ███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ▀████████ ░░▀██████ ░░░░▀████ ░░░░░░███ ▄░░░░░███ ▀█▄▄▄████ ░░▀▀█████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ░░░▀▀████ ██▄▄▀░███ █░░█▄░░██ ░████▀▀██ █░░█▀░░██ ██▀▀▄░███ ░░░▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ |
| | | | | | | | | ▄▄████▄▄ ▀█▀▄▀▀▄▀█▀ ▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄ ▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄ ▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀ ▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀ █░░██████░░█ █░░░░▀▀░░░░█ █▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█ ▄░█████▀▀█████░▄ ▄███████░██░███████▄ ▀▀██████▄▄██████▀▀ ▀▀████████▀▀ | . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀ ███▀▄▀█████████████████▀▄▀ █████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀ ███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀ ████████████░███████▀▄▀ ████████████░██▀▄▄▄▄▀ ████████████░▀▄▀ ████████████▄▀ ███████████▀ | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄ ▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄ ▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄ ███░████░░░░░▀██░████░███ ███░████░█▄░░░░▀░████░███ ███░████░███▄░░░░████░███ ▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀ ▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀ ▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀███████▀▀ | | OFFICIAL PARTNERSHIP SOUTHAMPTON FC FAZE CLAN SSC NAPOLI |
|
|
|
Roseline492
|
 |
April 17, 2025, 08:50:36 PM |
|
Bitcoin nobody know if the thing will stay up to thirty years or not, so wetin I dey try talk be say, bitcoin investment ba wetin people they conclude before dey invest on am, because if you no no too well of Bitcoin you go carry all your money go invest for bitcoin, I believe say bitcoin investment e make sense if you understand am, make I tell you now, e get people we go rule this nation and they go abolish bitcoin, but no be wetin we dey pray for, wetin we want na make bitcoin price dey increase every day.
If abolishment of Bitcoin is what you are worried of, mate worry no more because that is not gonna happen any day, there is no how they would hate Bitcoin more than it is now, there is no reason of any kind they will tell us that Bitcoin has done bad that will give them the right to abolish it, or will it be a crime to them that some people are benefiting from it?, let us not be surprised that some of them has already invested 10 to 20 percent of there wealth into Bitcoin, however more than third years to come Bitcoin will not go anywhere because they will still be running smoothly, only those with little capital fear about the future while those with big doesn't think about it because of confident.
|
| █▄ | R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | ▀█ | THE #1 SOLANA CASINO | ████████████▄ ▀▀██████▀▀███ ██▄▄▀▀▄▄█████ █████████████ █████████████ ███▀█████████ ▀▄▄██████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ █████████████ ████████████▀ | ████████████▄ ▀▀▀▀▀▀▀██████ █████████████ ▄████████████ ██▄██████████ ████▄████████ █████████████ █░▀▀█████████ ▀▀███████████ █████▄███████ ████▀▄▀██████ ▄▄▄▄▄▄▄██████ ████████████▀ | ........5,000+........ GAMES ......INSTANT...... WITHDRAWALS | ..........HUGE.......... REWARDS ............VIP............ PROGRAM | . PLAY NOW |
|
|
|
DPHOR
Sr. Member
  
Offline
Activity: 476
Merit: 250
Contact: @Hhampuz for campaign management service
|
 |
April 17, 2025, 11:16:48 PM |
|
Check the marketcap first before you invest for bitcoin Do you think that bitcoin needs to be checking coinmarketcap before one needs to make investment? I think it's adequate for people to always know the right time to make investment such knowing when is the bear market and when is also the bull market before making investment. There are people who just jumped into market without knowing the right frame of time to make investment and like some does, when they senses that market is beginning to make progress that is when they would move to make investment with the mindset that they would make profit immediately they made their investment without knowing the market could go on the reversed way.
|
▄▄█████████████████▄▄ ▄█████████████████████▄ ███▀▀█████▀▀░░▀▀███████ ███▄░░▀▀░░▄▄██▄░░██████ █████░░░████████░░█████ ████▌░▄░░█████▀░░██████ ███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████ ███░░▌██░░▄░░▄█████████ ███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████ ████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███ ██████████████▄▄░░░▄███ ▀█████████████████████▀ ▀▀█████████████████▀▀ | Rainbet.com CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK | | | █▄█▄█▄███████▄█▄█▄█ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ █████▀█▀▀▄▄▄▀██████ █████▀▄▀████░██████ █████░██░█▀▄███████ ████▄▀▀▄▄▀███████ █████████▄▀▄███ █████████████████ ███████████████████ ███████████████████ ███████████████████ | | | |
▄█████████▄ █████████ ██ ▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄ ▀██░▐█████▌░██▀ ▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄ ▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀ ▀█▀░▀█▀
| 10K WEEKLY RACE | | 100K MONTHLY RACE | | | ██
█████
| ███████▄█ ██████████▄ ████████████▄▄ ████▄███████████▄ ██████████████████▄ ░▄█████████████████▄ ▄███████████████████▄ █████████████████▀████ ██████████▀███████████ ▀█████████████████████ ░████████████████████▀ ░░▀█████████████████▀ ████▀▀██████████▀▀ | ████████ ██████████████ |
|
|
|
Onyeeze (OP)
|
 |
May 08, 2025, 02:38:00 PM |
|
Bitcoin nobody know if the thing will stay up to thirty years or not, so wetin I dey try talk be say, bitcoin investment ba wetin people they conclude before dey invest on am, because if you no no too well of Bitcoin you go carry all your money go invest for bitcoin, I believe say bitcoin investment e make sense if you understand am, make I tell you now, e get people we go rule this nation and they go abolish bitcoin, but no be wetin we dey pray for, wetin we want na make bitcoin price dey increase every day.
If abolishment of Bitcoin is what you are worried of, mate worry no more because that is not gonna happen any day, there is no how they would hate Bitcoin more than it is now, there is no reason of any kind they will tell us that Bitcoin has done bad that will give them the right to abolish it, or will it be a crime to them that some people are benefiting from it?, let us not be surprised that some of them has already invested 10 to 20 percent of there wealth into Bitcoin, however more than third years to come Bitcoin will not go anywhere because they will still be running smoothly, only those with little capital fear about the future while those with big doesn't think about it because of confident. I'm not talking of abolishing of Bitcoin, but e get wetin fit happen and Bitcoin can be abolished, so we need to understand that, wetin here dey really talk is about how we go dey invest on Bitcoin and make profit, because not every one know that if you invest on Bitcoin today you fit no make a profit and if you invest when the price dey low or when the market dey promising, you can make a profit such thing, so na wetin I dey try talk be that ooh
|
|
|
|
R |
▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄ ████████████████ ▀▀▀▀█████▀▀▀█████ ████████▌███▐████ ▄▄▄▄█████▄▄▄█████ ████████████████ ▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀ | LLBIT | | | 4,000+ GAMES███████████████████ ██████████▀▄▀▀▀████ ████████▀▄▀██░░░███ ██████▀▄███▄▀█▄▄▄██ ███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███ ██░░░░░░░░█░░░░░░██ ██▄░░░░░░░█░░░░░▄██ ███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ▀████████ ░░▀██████ ░░░░▀████ ░░░░░░███ ▄░░░░░███ ▀█▄▄▄████ ░░▀▀█████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ | █████████ ░░░▀▀████ ██▄▄▀░███ █░░█▄░░██ ░████▀▀██ █░░█▀░░██ ██▀▀▄░███ ░░░▄▄████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀ |
| | | | | | | | | ▄▄████▄▄ ▀█▀▄▀▀▄▀█▀ ▄▄░░▄█░██░█▄░░▄▄ ▄▄█░▄▀█░▀█▄▄█▀░█▀▄░█▄▄ ▀▄█░███▄█▄▄█▄███░█▄▀ ▀▀█░░░▄▄▄▄░░░█▀▀ █░░██████░░█ █░░░░▀▀░░░░█ █▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄█ ▄░█████▀▀█████░▄ ▄███████░██░███████▄ ▀▀██████▄▄██████▀▀ ▀▀████████▀▀ | . ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀ ███▀▄▀█████████████████▀▄▀ █████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀ ███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄ █████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀ ████████████░███████▀▄▀ ████████████░██▀▄▄▄▄▀ ████████████░▀▄▀ ████████████▄▀ ███████████▀ | ▄▄███████▄▄ ▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄ ▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄ ▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄ ▄██▀▄███░░░▀████░███▄▀██▄ ███░████░░░░░▀██░████░███ ███░████░█▄░░░░▀░████░███ ███░████░███▄░░░░████░███ ▀██▄▀███░█████▄░░███▀▄██▀ ▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀ ▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀ ▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀ ▀▀███████▀▀ | | OFFICIAL PARTNERSHIP SOUTHAMPTON FC FAZE CLAN SSC NAPOLI |
|
|
|
Roseline492
|
 |
May 08, 2025, 05:33:57 PM |
|
If abolishment of Bitcoin is what you are worried of, mate worry no more because that is not gonna happen any day, there is no how they would hate Bitcoin more than it is now, there is no reason of any kind they will tell us that Bitcoin has done bad that will give them the right to abolish it, or will it be a crime to them that some people are benefiting from it?, let us not be surprised that some of them has already invested 10 to 20 percent of there wealth into Bitcoin, however more than third years to come Bitcoin will not go anywhere because they will still be running smoothly, only those with little capital fear about the future while those with big doesn't think about it because of confident.
I'm not talking of abolishing of Bitcoin, but e get wetin fit happen and Bitcoin can be abolished, so we need to understand that, wetin here dey really talk is about how we go dey invest on Bitcoin and make profit, because not every one know that if you invest on Bitcoin today you fit no make a profit and if you invest when the price dey low or when the market dey promising, you can make a profit such thing, so na wetin I dey try talk be that ooh I understand but we are just saying the same thing because the abolishing is just what we are all taking about, actually I don't no how you are presuming it but whichever way it can't be abolished, they have not abolish some altcoins which have been portraying scamming way of pumping and dumping of the coin, is Bitcoin that have been showing the cryptocurrency world that there are good and trusted investment asset here that abolish?, however if is also about taking profits every individual is entitled to collect there reward whenever they like while others who feels something can still be attached will wait till the day they would take it.