Bitcoin Forum
June 18, 2024, 11:11:18 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1] 2 »  All
  Print  
Author Topic: [Bitcoin] List the exchange that offer p2p  (Read 286 times)
SmartGold01 (OP)
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 728
Merit: 774


casinosblockchain.io


View Profile WWW
May 03, 2024, 08:22:29 PM
Merited by hugeblack (2)
 #1

Evening my people,

We know as the country is going on currently we don't know the good exchange that is offering p2p to our 9ja people, I know say many people get their exchange where them dey use sell btc and usdt, e go better say we help ourselves with the available solution by sharing exchanges that we can sell our coins.

Exchange like Binance is no go area
Exchange like OKX is a no  go area for us now.

So i go like make una list where person fit sell him coin from today if we know say them dey give us small small issues so that we fit go avoid on time so that we no go move money put there e come turn to another story wey be say e go hard us to move out our coin.

Please also list their kyc requirements.

Thank you

Ever-young
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 1218
Merit: 180


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile WWW
May 03, 2024, 08:29:25 PM
Merited by Obim34 (2), Igebotz (1)
 #2

Exchange like kucoin still they much available currently and eh their KYC nah just NIN to carry pass am either the paper own or your plastic own you fit also use BVN.

Remitano they under looked but the platform don be for years now and eh they serve many Nigerians better, their KYC just for selling nah just your name and phone number no document way dem need at least as I they use am nah Watin I they use.

Them exchange like Mecx exchange dem also get P2P option but them mostly only they approve KYC with plastic ID card you fit use your voter card, International passport or any valid government IS card carry pass am.

Yellow card also get better rate and simple KYC process.

Mpamaegbu
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 2730
Merit: 1225


Once a man, twice a child!


View Profile
May 03, 2024, 08:36:48 PM
 #3

Our wicked polithiftians and their cohorts dem fit there here dey snoop around and use your update begin witchhunt these new exchanges wey users go drop now. Anyway, whateva wey dem dey do now dey should know that cryptos have come to stay. Wetin dey surprise me pass na the strength wey dem dey take attack cryptos and anything related to progress for youths. Honestly, Tinubu wan finally take this country several years backward. So, we should not do owa P2P on peace anymore.

.BEST..CHANGE.███████████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
███████████████
..BUY/ SELL CRYPTO..
DaNNy001
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 658
Merit: 520


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile WWW
May 03, 2024, 10:23:42 PM
 #4

Our wicked polithiftians and their cohorts dem fit there here dey snoop around and use your update begin witchhunt these new exchanges wey users go drop now. Anyway, whateva wey dem dey do now dey should know that cryptos have come to stay. Wetin dey surprise me pass na the strength wey dem dey take attack cryptos and anything related to progress for youths. Honestly, Tinubu wan finally take this country several years backward. So, we should not do owa P2P on peace anymore.

Actually, no be everybody dey aware of this exchange wey dem fit use take perform p2p, and e no get as e wan be them go must know one way or the other. Our government no dey operate base on say dem wan destroy p2p forex to the ground, Na just that dem they try to regulate the price of dollar to Naira Na why dem never block the remaining Exchanges. If not them go fit list out all the exchange wey get p2p with Naira Na destroy them, but Wattin dem dey fine Na the way take to regulate the value of Nigerian Naira. However make we still  dey watch to see their next action weather them really get head or not.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Perfectbaby
Member
**
Online Online

Activity: 129
Merit: 86


View Profile
May 03, 2024, 10:41:11 PM
 #5

Them exchange like Mecx exchange dem also get P2P option but them mostly only they approve KYC with plastic ID card you fit use your voter card, International passport or any valid government IS card carry pass am.
Mecx go better pass because e be like say I get account there sincerely all this issues wey happen for these exchanges dey tiring and one just need to make ourselves service this p2p trade because e get time eh go reach all the exchange fit stop us from buy Naira directly from their exchange.

That reminds me, for how long mexc don dey trade their NGN now and e get trading volume because I dey small confused now you say Mecx but I know Mexc which is correct please check again before person do mistake join, this country hard and life no supposed hard for us.
Orpichukwu
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 518
Merit: 344



View Profile
May 03, 2024, 10:54:36 PM
Merited by Promocodeudo (2), Igebotz (1), Abbatty (1)
 #6

Mecx go better pass because e be like say I get account there sincerely all this issues wey happen for these exchanges dey tiring and one just need to make ourselves service this p2p trade because e get time eh go reach all the exchange fit stop us from buy Naira directly from their exchange.

That reminds me, for how long mexc don dey trade their NGN now and e get trading volume because I dey small confused now you say Mecx but I know Mexc which is correct please check again before person do mistake join, this country hard and life no supposed hard for us.
You can use Mexc Exchange successfully to trade on their sports market without needing to pass their KYC, and you can also make some withdrawals without needing to pass KYC, but you need to pass KYC before you can visit or even make use of those features.
 
So I assume you've had an account with them for a very long time, but because you have not passed their KYC up to level 3 or tier 3, as they call it, that's why you have not noticed they have or NGN is allowed to be traded on in their.

.
Duelbits
▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄░░▄▄█▄▄
███░░░░███░░░░███
░░░░░░░░░░░░░
░░░░░░░░░░░░
▀██████████
░░░░░███░░░░
░░░░░███▄█░░░
░░██▌░░███░▀░░██▌
█░██░░███░░░██
█▀▀▀█▌░███░░█▀▀▀█▌
▄█▄░░░██▄███▄█▄░░▄██▄
▄███▄
░░░░▀██▄▀
.
REGIONAL
SPONSOR
███▀██▀███▀█▀▀▀▀██▀▀▀██
██░▀░██░█░███░▀██░███▄█
█▄███▄██▄████▄████▄▄▄██
██▀ ▀███▀▀░▀██▀▀▀██████
███▄███░▄▀██████▀█▀█▀▀█
████▀▀██▄▀█████▄█▀███▄█
███▄▄▄████████▄█▄▀█████
███▀▀▀████████████▄▀███
███▄░▄█▀▀▀██████▀▀▀▄███
███████▄██▄▌████▀▀█████
▀██▄█████▄█▄▄▄██▄████▀
▀▀██████████▄▄███▀▀
▀▀▀▀█▀▀▀▀
.
EUROPEAN
BETTING
PARTNER
DPHOR
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 30
Merit: 7


View Profile
May 03, 2024, 11:05:52 PM
Merited by Igebotz (1)
 #7

Please also list their kyc requirements.
Hey there I just noticed that Bybit p2p is working and their verification is very swift without hassle. Kyc details needed is just bvn and is simple as ABC, you can check it out again kucoin also allows p2p trade as well with little or no stress just few people already listed some places you can trade p2p is just best for you to choose which is better than the other.
Charles-Tim
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1582
Merit: 4957


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile
May 04, 2024, 07:03:51 AM
 #8

Honestly, Tinubu wan finally take this country several years backward. So, we should not do owa P2P on peace anymore.
Nigeria GDP was $477.38 billion in 2022. Now $252 billion. Is that not a setback already. The GDP was $568 billion in 2014 which is twice of the present GDP. Tinubu government manipulated naira price up, convincing people that it was caused by Binance.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Uhwuchukwu53
Member
**
Offline Offline

Activity: 238
Merit: 39

★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest


View Profile
May 04, 2024, 08:18:05 AM
 #9

Our wicked polithiftians and their cohorts dem fit there here dey snoop around and use your update begin witchhunt these new exchanges wey users go drop now. Anyway, whateva wey dem dey do now dey should know that cryptos have come to stay. Wetin dey surprise me pass na the strength wey dem dey take attack cryptos and anything related to progress for youths. Honestly, Tinubu wan finally take this country several years backward. So, we should not do owa P2P on peace anymore.

The truth remain that nothing last for ever no matter what the government is doing I want assured that crypto space has gone beyond where they can eliminate instead will course them more setbacks reason being that since they have arrested the biance official naira has not bounce back instead different story keep coming up even prices of good is still going up on daily basis,the government is not ready to tell the truth either even do what is needful to recover the economy system but keep rigmaroling on the things that has nothing to do with the course of the failure. All we need now is applying wisdom and avoid disposal of some vital information on any exchange that can help in this P2P as no body can tell their spy over the forum, hard it been is possible to pass the information through a physical gathering or drop it into social media group where one have trusted with genuine who is properly selected it's more better as the government might have set spy all over most forum where crypto related is discussed based on there plan of witch-hunting the system.

▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
PLINKO    |7| SLOTS     (+) ROULETTE    ▼ BIT SPINBITVESTPLAY or INVEST ║ ✔ Rainbot  ✔ Happy Hours  ✔ Faucet
▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
AVE5
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 210
Merit: 105


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
May 04, 2024, 09:51:21 AM
 #10

This is why it's said that information is an authenticated power.
Since my little while that I've been in this Crypto sphere holding strong with my bitcoin investment, I've only been knowledged with the binance exchange which unfortunately has been delisted that we can't longer trade on the platform on the p2p. Thereafter, I switched over to the OKX. My last p2p transaction was done right in the OKX exchange but while I've not been aware that OKX has also been affected where we've also been delisted from the p2p, I thought of running a transaction by this weekend on the OKX p2p.
Let me just say it was fortunate of me to had come across this thread else I'd had be left stranded on the OKX after transferring my funds in it with the intentions to run an exchange trading with it

Well, I've heard about Kucoin exchange but doesn't really know about the KYC and the exchange features.

I just hope we get to an end of this current administration and their frustrations with crypto related issues.

Churchillvv
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 434
Merit: 206


Churchillvv 🖤🦅


View Profile WWW
May 04, 2024, 11:11:56 AM
Merited by uchegod-21 (3), Igebotz (1)
 #11

Here a list of exchanges based on my research. It may not be accurate tho but from my experience and information gathered.

EXCHANGE REQUIREMENTS REMARKS
Binance Compulsory KYC P2P Removed
Huobi Compulsory KYC P2P Removed
OKex OKX Compulsory KYC P2P Removed
NairaEx Compulsory KYC According to claims P2P Available Never used before
Paxful Compulsory KYCP2P Available Beware of Scammers
Mexc Exchange KYC required for trading [for registration KYC not required] P2P Available
Bybit Compulsory KYC P2P Available
Kucoin Compulsory KYC P2P Available [Best for now]
Bybarter No Required KYC P2P Available


One thing is certain that no matter the effort the government put to regulate of destroy what has been they only will end up creating more opportunities because a lot of people await to see their next action to provide a solution.


----- Drop some Star ⭐ for Churchill if you love kid coiners 🤟 ------
Belarge
Member
**
Offline Offline

Activity: 448
Merit: 95

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
May 04, 2024, 11:03:34 PM
 #12

Mecx go better pass because e be like say I get account there sincerely all this issues wey happen for these exchanges dey tiring and one just need to make ourselves service this p2p trade because e get time eh go reach all the exchange fit stop us from buy Naira directly from their exchange.

That reminds me, for how long mexc don dey trade their NGN now and e get trading volume because I dey small confused now you say Mecx but I know Mexc which is correct please check again before person do mistake join, this country hard and life no supposed hard for us.
The government will not bend or settle down but continue to ban crypto related exchange. We're not newbies and these exchanges have been into existence to play better game. We have to serious in the system. They have opportunities to explore in the system and also hitting on different phases. We have different exchanges that offered P2P and it's very common currently but with the new development, offline P2P vendors have their sights. Mexc Global better but na we just de look am down following the low cap involved.

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
adultcrypto
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 364
Merit: 277



View Profile
May 04, 2024, 11:18:46 PM
 #13

Evening my people,

We know as the country is going on currently we don't know the good exchange that is offering p2p to our 9ja people, I know say many people get their exchange where them dey use sell btc and usdt, e go better say we help ourselves with the available solution by sharing exchanges that we can sell our coins.

Exchange like Binance is no go area
Exchange like OKX is a no  go area for us now.

So i go like make una list where person fit sell him coin from today if we know say them dey give us small small issues so that we fit go avoid on time so that we no go move money put there e come turn to another story wey be say e go hard us to move out our coin.

Please also list their kyc requirements.

Thank you
Inasmuch as this is a nice topic, considering the situation we are in now, I would have suggested that this kind of information be treated as a secret because our government might be active in this board monitoring information we share here. Believe it or not, this forum is the biggest cryptocurrency platform in Nigeria and the world so our government know about this forum and might use information shared in a topic like this to further unleash evil on cryptocurrency as they are already doing. Binance and OKX have stopped P2P trading of NGN and that is a sign that they will not stop at that. So, the few P2P platform we have in operation now ought to be protected and not exposed. This is just my humble opinion and I am not in anyway condemning your post Ma. As a mother, I am sure you will understand me.

.
Duelbits
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
///  PLAY FOR FREE  ///
WIN FOR REAL
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
██████████████████████████████████████████████████████
.
PLAY NOW
.
██████████████████████████████████████████████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
Mate2237
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 756
Merit: 593


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
May 04, 2024, 11:24:08 PM
 #14

Remitano is down too, it has removed his p2p since when Binance was attacked to remove the p2p, I think Busha too is gone. And right now the once dat dey use p2p na Kucoin, ByBit, Yellow Card and others. And now dat the government dey hunt them down one after the other. The rain go fall for every roof. So we have to look for alternatives now that is still at the early stage. If you know any Decentralized Exchange wey e dey good let us be using it now dat we still get some few Centralized Exchanges wey get p2p.









▄▄████████▄▄
▄▄████████████████▄▄
▄██
████████████████████▄
▄███
██████████████████████▄
▄████
███████████████████████▄
███████████████████████▄
█████████████████▄███████
████████████████▄███████▀
██████████▄▄███▄██████▀
████████▄████▄█████▀▀
██████▄██████████▀
███▄▄█████
███████▄
██▄██████████████
░▄██████████████▀
▄█████████████▀
████████████
███████████▀
███████▀▀
.
▄▄███████▄▄
▄███████████████▄
▄███████████████████▄
▄██████████
███████████
▄███████████████████████▄
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
▀█
██████████████████████▀
▀██
███████████████████▀
▀███████████████████▀
▀█████████
██████▀
▀▀███████▀▀
.
 ElonCoin.org 
.
████████▄▄███████▄▄
███████▄████████████▌
██████▐██▀███████▀▀██
███████████████████▐█▌
████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄▄▄▄▄
███▐███▀▄█▄█▀▀█▄█▄▀
███████████████████
█████████████▄████
█████████▀░▄▄▄▄▄
███████▄█▄░▀█▄▄░▀
███▄██▄▀███▄█████▄▀
▄██████▄▀███████▀
████████▄▀████▀
█████▄▄
.
"I could either watch it
happen or be a part of it"
▬▬▬▬▬
CryptopreneurBrainboss
Legendary
*
Online Online

Activity: 2296
Merit: 4203


eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.


View Profile WWW
May 05, 2024, 10:11:02 AM
 #15

We know as the country is going on currently we don't know the good exchange that is offering p2p to our 9ja people, I know say many people get their exchange where them dey use sell btc and usdt, e go better say we help ourselves with the available solution by sharing exchanges that we can sell our coins.

If na centralized exchange P2P wey we dey depend on only, one day we go wake up and we no go see any centralized exchanges again so wetin we supposed dey find na decentralized P2P wey dey offer Naira trading pairs and if that one no dey na for we to dey talk about ways we can be exchanging our dollars to Naira in a decentralized manner. Wetin me fit dey advice now na to dey find local merchant wey you fit know physical and dey trade with dem. You go obviously dey careful to not transact big amount or dey disguise in a way dem no go set you up but make we no dey depend on centralized P2P because e belike the government no go relax until dey stop all forms of centralized exchanges from allowing Naira trading.

The good thing here be say e good as the governments dey target this centralized exchanges to not allow Naira trading because e go encourage entrepreneur in the country and Blockchain developers to work on having a standard decentralized Naira trading platform for the country. Without the attacks we no go get way forward for decentralized P2P for the country. Sha their biggest challenge go be how to prevent scamming on the exchange because that one na one thing wey we know say our yahoo boys go wan use shine.

█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
e
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████████
████████████▄███
██▐███████▄█████▀
█████████▄████▀
███▐████▄███▀
████▐██████▀
█████▀█████
███████████▄
████████████▄
██▄█████▀█████▄
▄█████████▀█████▀
███████████▀██▀
████▀█████████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
c.h.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
▄██████▄▄▄
█████████████▄▄
███████████████
███████████████
███████████████
███████████████
███░░█████████
███▌▐█████████
█████████████
███████████▀
██████████▀
████████▀
▀██▀▀
knowngunman
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 644
Merit: 343



View Profile WWW
May 05, 2024, 12:20:02 PM
Merited by hugeblack (2), Perfectbaby (2)
 #16

You can use Mexc Exchange successfully to trade on their sports market without needing to pass their KYC, and you can also make some withdrawals without needing to pass KYC, but you need to pass KYC before you can visit or even make use of those features.
 
So I assume you've had an account with them for a very long time, but because you have not passed their KYC up to level 3 or tier 3, as they call it, that's why you have not noticed they have or NGN is allowed to be traded on in their.

I have Mexc account too and I can trade (sport trade) in the app although my account has not been verify yet but if I understand the Op post correctly and the subsequent comments, the concern is not just about trading NGN but it's about we can swap our coins to fiat effortlessly. I think na wetin Op dey refer to be that from the example of exchanges wey he mentioned, e dey clear. For Mexc, I no dey even see P2P option for the app but I no know whether na because my account never dey verify.

Hey there I just noticed that Bybit p2p is working and their verification is very swift without hassle. Kyc details needed is just bvn and is simple as ABC, you can check it out again kucoin also allows p2p trade as well with little or no stress just few people already listed some places you can trade p2p is just best for you to choose which is better than the other.

I dey consider Bybit as option but I no go recommend am give anybody based on the review I have seen from different people on social media. Many people dey complain say their accounts have been put on suspension after trading on Bybit exchange and people are now suspecting that dem get government spy for that exchange wey dey report people's account for trading crypto and their respective banks dey place embergo on the account. Our people say experience is the best way to verify information but I no wan experience that kind thing abeg. E better to avoid am before person go fall victim. Kucoin still remain the major exchange for now.

The good thing here be say e good as the governments dey target this centralized exchanges to not allow Naira trading because e go encourage entrepreneur in the country and Blockchain developers to work on having a standard decentralized Naira trading platform for the country. Without the attacks we no go get way forward for decentralized P2P for the country. Sha their biggest challenge go be how to prevent scamming on the exchange because that one na one thing wey we know say our yahoo boys go wan use shine.

We still have a long way to go on this issue. Some devilish individuals go definitely make use of the opportunity to scam people. Since OKX announced removing NGN from their platform, the amount of local vendors advert I dey see on my status don increase. I no get any prove but I dey sure say some na pure scammers.

Again, plenty challenges go dey with this local Marchant option. Some people dey live in a very remote area and e go take them some hour journey to locate one Marchant physically because they're not rampant yet. Trading through online with total strangers no dey safe at all for this our country. Secondly, even if we say na physical transaction we go dey do with this local Marchant, government no fit come after them to arrest them? Dem fit disguise go meet them like say na transaction dem come for and arrest them. Na small thing for this country. Finally, I no know how we achieve unification of exchange rate among the Marchants. Honestly, government dey push us to the wall but I know, they won't win this battle for sure.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Cossyblack
Member
**
Offline Offline

Activity: 93
Merit: 11


View Profile
May 05, 2024, 03:14:56 PM
 #17

Here a list of exchanges based on my research. It may not be accurate tho but from my experience and information gathered.

EXCHANGE REQUIREMENTS REMARKS
Binance Compulsory KYC P2P Removed
Huobi Compulsory KYC P2P Removed
OKex OKX Compulsory KYC P2P Removed
NairaEx Compulsory KYC According to claims P2P Available Never used before
Paxful Compulsory KYCP2P Available Beware of Scammers
Mexc Exchange KYC required for trading [for registration KYC not required] P2P Available
Bybit Compulsory KYC P2P Available
Kucoin Compulsory KYC P2P Available [Best for now]
Bybarter No Required KYC P2P Available


One thing is certain that no matter the effort the government put to regulate of destroy what has been they only will end up creating more opportunities because a lot of people await to see their next action to provide a solution.

Since wey Okx stop p2p Services for Nigerians, I b no fit sell my Usdt again and I com dey worried bcos I b no com sabi another exchange wey I go fit trust with my assets, Although my friend be dey suggest kukoin for me say na better exchange.I just say make I thank you as u come list out good exchange wey person fit use since OKX don ban Nigeria p2p. I go start to use Kukoin since its the most reliable exchange 4 your list.
Bitwave01
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 13
Merit: 3


View Profile
May 05, 2024, 03:35:40 PM
 #18

When one door closes another door open, no one can just stop the rolling tide and the ideal nature of things, I know the government is doing everything in their power to disconnect us from opportunities in order to keep us in abject poverty so they can undo us but God pass them.!

Binance was my major exchange when it comes to P2P transactions and I have carried out a lot of transactions without encountering any issues but when it was stop I then move to Bybit which I also experience a smooth sailing transactions.
But I recently discovered a wallet which was a home base and they understand the tactics and the operations of the government. With this wallet I don't have to do P2P, I buy and sell crypto very easy and withdraw money directly to my bank account.
This wallet is called Roqqu wallet, I just have to send my crypto to this wallet and sell it then withdraw to my bank account.

SmartGold01 (OP)
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 728
Merit: 774


casinosblockchain.io


View Profile WWW
May 05, 2024, 10:57:21 PM
 #19

We know as the country is going on currently we don't know the good exchange that is offering p2p to our 9ja people, I know say many people get their exchange where them dey use sell btc and usdt, e go better say we help ourselves with the available solution by sharing exchanges that we can sell our coins.

If na centralized exchange P2P wey we dey depend on only, one day we go wake up and we no go see any centralized exchanges again so wetin we supposed dey find na decentralized P2P wey dey offer Naira trading pairs and if that one no dey na for we to dey talk about ways we can be exchanging our dollars to Naira in a decentralized manner. Wetin me fit dey advice now na to dey find local merchant wey you fit know physical and dey trade with dem. You go obviously dey careful to not transact big amount or dey disguise in a way dem no go set you up but make we no dey depend on centralized P2P because e belike the government no go relax until dey stop all forms of centralized exchanges from allowing Naira trading.

The good thing here be say e good as the governments dey target this centralized exchanges to not allow Naira trading because e go encourage entrepreneur in the country and Blockchain developers to work on having a standard decentralized Naira trading platform for the country. Without the attacks we no go get way forward for decentralized P2P for the country. Sha their biggest challenge go be how to prevent scamming on the exchange because that one na one thing wey we know say our yahoo boys go wan use shine.
Na 2ru you talk if for say no be say the thing go hard us we self fit form our own group where we fit dey sell our NGN among ourselves as the solution wetin we government dey do, if we our selves get means to dey sell then e go better let say if we try here get one foreign person wey fit dey send us NGN to our account then we sell our btc give am e go really help us and na wetin we supposed don do since to secure ourselves from this race we dey run with government.
Person go use exchange this very moment after the next day you go hear say them don shut am down because government dey try all thing possible to control we currency from falling down more.

Barikui1
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 238
Merit: 181



View Profile
May 06, 2024, 03:38:37 AM
 #20

Exchange like kucoin still they much available currently and eh their KYC nah just NIN to carry pass am either the paper own or your plastic own you fit also use BVN.

Remitano they under looked but the platform don be for years now and eh they serve many Nigerians better, their KYC just for selling nah just your name and phone number no document way dem need at least as I they use am nah Watin I they use.

Them exchange like Mecx exchange dem also get P2P option but them mostly only they approve KYC with plastic ID card you fit use your voter card, International passport or any valid government IS card carry pass am.

Yellow card also get better rate and simple KYC process.

You are very much correct bro, exchange like kucoin still dy very much ok for our naija people, and one thing I like most about them is that their kyc no go stress you like most of this exchange, because you fit use ur nin or bvn do am, unlike some exchange wey go just stress the heaven day light out of you.

And Another one wey I know say dy very legit, wey if you use am, you no go regret, because most of their things, from kyc to their p2p transaction dy very easy to access, even their kyc, you fit use bvn or nin use verify am, just as the way kucoin dy, so I dy certain of this two, because na both of them I dy use.

Pages: [1] 2 »  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!