Bitcoin Forum
October 31, 2024, 09:00:22 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 28.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Make you no leave very small Satoshi, for wallet during bear run.  (Read 236 times)
Jegileman
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 518
Merit: 250

View Profile
May 24, 2024, 11:51:29 PM
 #21

I still advocate for long term hodll for Bitcoin, but make we no leave very small Satoshi, for wallet, e de important to top am, unless we de sure say we de inside bull run proper, make you no wake up one day and see say di small Satoshi don disappear. Dat na my small experience, how una see am?

Dat amount wey you dey talk about fit dey very small to others fa, but to you na very big amount of money wey you don leave so for wallet. I don see some situations wey money wey dey wallet go dey show but the price no go follow join base on say the amount worth nothing to insignificant value of dollars. Dis same wallets sometime go come grow to give you bigger worth of the money with the quantity not moving up as d coin dey follow move go up. Na just the way crypto dey be that. Your coin still remain your coin until otherwise, wey you pack your coin come sell am. Your Satoshi wey you leave for wallets go either rise during bull run or fall during bearish periods too.

██
██
██████
R

▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT
██████
██
██
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████
 
 TH#1 SOLANA CASINO 
██████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
[
[
5,000+
GAMES
INSTANT
WITHDRAWALS
][
][
HUGE
   REWARDS   
VIP
PROGRAM
]
]
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████████████████████████
 
PLAY NOW
 
████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
Zanab247
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 1372
Merit: 208

Catalog Websites

View Profile
May 25, 2024, 05:04:08 AM
 #22

Quote from: Obim34
OP, mk u no reason am too much because na normal thing for the Bitcoin market,person $100 fit turn to $10 but no be say the person don lose, normally the gap between them look too big and difficult to recover but we all don see how Bitcoin dey do as long say we just hold our exact amount of Bitcoin without selling then na only time e go take before the price equal then surpass your purchased price. Bit I nvr hear say person Bitcoin varnish due to price decline, e go only enter some zeros but once the bull run begin na another massive price increase for the holders.
Because d market price dey go up and down, and if u miss d bull run, u can advise yourself not to sell than to continue to hodl d Satoshi in your wallet till another bull run occur before u can sell to make profits to become an expert in d crypto community.

When d price of BTC is dumping, d Satoshi in your wallet will b reducing which many people have experienced dat from their hodling, but u don't need to b panicking because pumping season will surely come dat will make d price to go up to allow hodlers to earn from d market.

If BTC varnish from your wallet, just no say u exposed your seed phrase to someone because BTC can only reduce in your wallet when d bear run is on ground which there is a hope dat it will go up in d future for the BTC to add value.

Dailyscript
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 336
Merit: 157

View Profile
May 25, 2024, 12:25:58 PM
 #23

Holding your funds from one  bull run to another wont make you a professional and experienced investor. If your holding little satoshi in your wallet and then there is a bear market of course you will lose everything if the fractions equivalent to USD gets to zero. The thing is 0.0045 BTC can worth 40$ now the price is 69k to 70k but when the price drops to 40k the accumulated sats would be lower in the price of USD and it may worth 15$ to 20$. Then imagine you are holding 10$ or 20$ of BTC what do you think the price would worth then. Of course it will go to zero.

sotelorene
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 392
Merit: 103

View Profile
May 25, 2024, 07:13:47 PM
 #24

Op, sorry to say, you come dey talk like say you be newbie I never still understand how coin  wey person keep for wallet go disappear if na newbie talk this kind thing i go understand but snr member like you no suppose talk this kind thing though everybody still dey learn but this one na the basic thing wey person suppose don learn or know. Well just like dey don answer you, coin will never and can never disappear no matter the dip rather e go just dey below waiting been dey your wallet that is to say that e no go get value but once the coin begin to pump you go see say the value go begin they come out again, na em be the volatility for you, you no gats fear.
DiMarxist
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 462
Merit: 264

DGbet.fun - Crypto Sportsbook

View Profile
May 25, 2024, 08:02:54 PM
 #25

Op I no believe say the Satoshi go disappear oh because even the 0.00001 Satoshi go dey inside your wallet for ever. Bitcoin never disappeared from anyone wallet. And now that the transaction fee e dey low well well, you go fit makw a transaction of $3 because out of the $3 dollars $0.074 will go for transaction fee then the remaining balance will enter your exchange account. But the issue here be say you no go fit sell am because e too small for the exchange and if na di exchange wey get limited amount then na there your coins go lost and not in the wallet.

Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!