Bitcoin Forum
June 16, 2024, 04:22:00 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Dem Oga at the Top Talk Say Crypto Machines Fit Spoil Economy  (Read 176 times)
Gozie51
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2520
Merit: 624


View Profile
May 22, 2024, 01:27:30 PM
 #21


Government wants everyone to be nice and compliant and crypto doesn't allow that.

Yes governance and government na business and the business flow through people wey dem dey rule and their money. If we watch if government reduce withdrawal limit for bank e no dey matter for so many people now because of cryptocurrency and also bank apps. For government to function properly dem need patronage and that patronage must be in physical cash, so if dem allow everything go digital then their relevance go fade and it is drastically fading self because I have long heard of people looking for government jobs these days self unlike before when people dey scrabble for government white collar jobs. Now, after graduation corper don stay their rent shop dey do one thing or the other while looking at traveling out.

So, government will keep struggling to fight the adoption of cryptocurrency fully. They don't want banks to be limited in their functions because that will also affect fiat, making the whole system into digital will be difficult. Therefore, if a government official doesn't understand cryptocurrency it doesn't really mean they can't learn but they don't like the freedom that comes with it on the side of the masses.
Uhwuchukwu53
Member
**
Offline Offline

Activity: 238
Merit: 38

★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest


View Profile
May 25, 2024, 04:53:30 PM
 #22

Both the government and the CBN government them no know watin them dey talk because how somebody go just wake up one day then talk say nah crypto currency nai spoil this our country economy? The story no clear even for small pikin ear. But watin I know be say as long as say Nigeria is concern, as any new government enter seat nah so the country go dey worst dey go, so our own nah to dey pray say make we just get something doing so that we no go dey too affected if the country worst pass like this.

When I dey talk am say our leaders dey only talk waiting don comot for line and their reasoning to development dey far from them base on how they reason person fit see me as working against government if our leaders they reason well all the human capital development wey don fall and the investment wey them don loot money no fall economy unemployment everywhere, refinery not working this is a clear show say now kakistocracy now our government be people with least knowledge in leadership.

If the world leaders never see crypto as what is spoiling the world economy I don't think say our government dey reason well for this their matter, crypto currency don go beyond where one country go come out to stop our government no dey make use of opportunities that's why every sector dey get leakage until we join  moving train nothing go work.

▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
PLINKO    |7| SLOTS     (+) ROULETTE    ▼ BIT SPINBITVESTPLAY or INVEST ║ ✔ Rainbot  ✔ Happy Hours  ✔ Faucet
▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!