I was in a car yesterday returning back from work, I over heard one man complaining very bitterly that he doesn't know where this country is heading anymore. That he got 3 children and he have tried his best he worked very hard to make sure his first son and daughter becomes full time graduated from anything concerning school side, says but it seems his efforts was wasted cause up till now the children haven't gotten good work with the good grade they had.
Dis matter really serious ooo, I no go lie school Dey very important even as we know say government no Dey provide job again, I know say plenty people wey Dey go school, na just to get better job if dem finish na him be there prayer, but education exposes us to so many things, even if we commot for school and job no dey, e no mean say we no go fit start up something ourself, make we no really Dey put am for mind like that say it’s a must to get government work if we commot for school.
They have applied to many companies most of them will tell them to bring money before starting, and it's not a little amount of money that you'll just wake up and get it immediately, then his daughter had the chance to work as a government worker but one man with a big stomach was asking her to sleep with him before anything else. That he wish those times he was wasting time working so hard to trained them in school he would have rather paid for them to learn an and work.
Him no suppose regret say him send him children go school now, e fit never Dey useful today, but we never sabi how tomorrow go be so make him no Dey disappointed, because even d exposure wey d children get na something. The only mistake wey I know say d man make na say him for still send him children make dem go learn hand work even as the children Dey school, make d work wey dem learn be back up, if work never come, dem go Dey make use of the skills wey dem get.