Bitcoin Forum
July 06, 2024, 08:40:08 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1] 2 »  All
  Print  
Author Topic: Nigerians effort on cryptocurrency  (Read 192 times)
Bright0515 (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 157
Merit: 32

CRYPTOMUS


View Profile
June 05, 2024, 07:56:36 PM
Merited by hugeblack (2)
 #1

https://en.m.wikipedia.org/wiki/Cryptocurrency_in_Nigeria
Wow it's very impressive.
Nigeria dey number three for global ranking for cryptocurrency and number one for Africa. Omo Nigeria no dey carry last at all though for 2017 the Nigerian central banks come order other commercial banks for Nigeria to stop all cryptocurrency transactions but that one no still kill the pressure wen Nigeria get for this this cryptocurrency. And Nigeria archive this feat after the 2020 survey wey account 32% of Nigerians wey dey use cryptocurrency with the total amount of 400 million dollars transactions. And up till date we still dey active na that effort naim come reward us with this Nigerian local board wey fit allow us write for our own language and discuss freely about wetin dey happen within us without foreigners knowing all about our country own privacy, nice one for us abeg.

Lida93
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 575



View Profile WWW
June 05, 2024, 08:19:47 PM
 #2

It no get as eim wan be  cos as we don come we done come and nah steady records we go the set. The motivating factor for this achievement wey Naija dey for position so nah the rate  of unemployment and hardship way dey the country nah make all hands dey on deck among the youths by engaging massively in cryptocurrency to get something to rely on.

Another factor wey I observe too nah the rate at which the value of the naira come the fall, so to make people money no lose value plenty people don decide to the buy USDT and bitcoin hold against inflation wey the hit fiat currency like mad. If our government fit just give way make people freely make use of cryptocurrency for we country while them do regulation on am to limit fraud, Naija go come out first in the world for crypto and not just Africa.



               ▄██▄▄                          ▄████
             ▄█▀   ▀▀▄▄                    ▄█▀▀   ▀█▄
            █▀         ▀▄                ▄█▀        █▄
           █▀   ▄█▄▄            ▄▄▄▄▄▄███▀      ▀▄   █▄
          ▄█   ▄█▀███▄▄                          █   ▀█
          █    ▀   ▀████▄   ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄        █   █▄
          █         ▀████████████████████████▄▄▄      ██
         ██        ▄██████████████████████████████▄    ▀█▄
        ▄█▀     ▄████████████▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀█████████████▄▄   ▀█▄
      ▄█▀     █████████████              ▀▀████████████▄   █▄
    ▄█▀        ▄██████████████▀▀█▄    ▄▄     █  ▀██ ▀███▄   ██
   ███▄▄     ▄███████████▀▀           ▀██▄        ▀  ▀▀     █▀
     █▀     ███████████▀                               ▄▀   ██
    █▀    ▄██████████▀                       ▄▄▄       ▀   ▄█
   █▀    ▄██████████▀           ▄▄      ▀▀████████▄         ▀██▄
  █▀    ▄███████████          ▄██▀   ▀▀█▄   ▀███████▄▄▄██▄▄   ▀██▄
 █▀     ▀▀▀▀▀▀██████         ████      ▀██▄  ▀████████   ▀▀▀    ▀█▄
▄█              ▀▀█           ████  ▄▄█▄▄███▄  ▀██████           ▀█▄
██▄▄▄▄▄                       █████  ▀▀▀▀▀▀▀▀▀   ▀████▄           ██
       ▀▀▀▀▀▄▄▄                █████▄▄▄            ▀▀▀▀▀▀        ▄██
               ▀▀▀▄▄           ▀█████████████████▄▄          ▄▀▀▀
                    ▀▀▄▄         ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀    ▀
                        ▀
.
.BETFURY..
|
         ▄▄▄▄▄████▀▄▄▄
      ▄███▀▀▀█▀▀  ▄████▄
    ▄██     ▀       ▀▀███▄
  ▄██   ▄██▄    ▄█▄   ▀████▄
 ██▀    ████▀▀▀▀▀▀█     ▀███
██▀   ▄███   ███▄▄▄█▄    ▀███
██    ███  ▄█▀▀█▀▀███     ███
██    ███▄▄██ █▄█▄ ███    ██▀
██        ▀▀█▄▄▄▄▄▄█▀     ██
██▄   ▄  ▄▄▄ ▄▄▄  ▄▄     ▄█▀
 ██▄█▀  █▄▄█ █▄  █ ▄▄   ▄██
  ███   █▄▄█ █   █▄▄█  ▄█▀
   ████▄             ▄██▀
    ▀█▀█▄▄█▄▄▄▄▄▄▄███▀
       ▀▀▀████▀▀▀▀
WIN REAL CRYPTO IN THE REAL DROP
JOIN $20,000,000 CRYPTODROP
|Join Fury Game
Get Free Crypto
BFG, USDT, BTC, ETH
|▄████████████████████████▄
██████████████████████████
████▀▀▀▀▀██████████▀▀▀████
████▄ ▀█▄ ▀██████▀  ▄█████
██████▄ ▀█▄ ▀██▀  ▄███████
████████▄ ▀█▄   ▄█████████
██████████▄ ██ ▀██████████
█████████▀   ▀█▄ ▀████████
███████▀  ▄██▄ ▀█▄ ▀██████
█████▀  ▄██████▄ ▀█▄ ▀████
████▄▄▄██████████▄▄▄▄▄████
 ████████████████████████
▄█████████████████████▄
███████████████████████
████████████████▀▀█████
███████████▀▀▀    █████
██████▀▀▀   ▄▀   ██████
███▄     ▄█▀     ██████
██████▄ █▀      ███████
███████▌▐       ███████
████████ ▄██▄  ████████
██████████████▄████████
███████████████████████
▀█████████████████████▀
...PLAY...
rachael9385
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 504
Merit: 359


💯 Composure 💯


View Profile WWW
June 05, 2024, 08:43:44 PM
 #3

https://en.m.wikipedia.org/wiki/Cryptocurrency_in_Nigeria
Wow it's very impressive.
Nigeria dey number three for global ranking for cryptocurrency and number one for Africa. Omo Nigeria no dey carry last at all though for 2017 the Nigerian central banks come order other commercial banks for Nigeria to stop all cryptocurrency transactions but that one no still kill the pressure wen Nigeria get for this this cryptocurrency. And Nigeria archive this feat after the 2020 survey wey account 32% of Nigerians wey dey use cryptocurrency with the total amount of 400 million dollars transactions. And up till date we still dey active na that effort naim come reward us with this Nigerian local board wey fit allow us write for our own language and discuss freely about wetin dey happen within us without foreigners knowing all about our country own privacy, nice one for us abeg.
Oga no be today wey we know about this kind thing, normally Nigeria dey top because we already know the importance of crypto currency for this our country. For this present hardship wey we dey so, if person knows what's up, em suppose to fine alternative way to make a living for future. Bitcoin investment no be the kind of investment wey person go do today then profit tomorrow.. Bitcoin nah future asset  and no be today profit thing, every Bitcoiner for this country knows that Bitcoin nah good store of value. The things wey unemployment dey cause for many countries nah something wey go make every citizens find alternative means to hustle smart.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Abbatty
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 222
Merit: 136


View Profile
June 05, 2024, 09:15:29 PM
Merited by hugeblack (2)
 #4

Nigerians now don turn to online hustle since everyone don see say work no de and responsibility de pile up everyday so person gaz put body somewhere find money. Youths de plenty everyday and dem don see say cryptocurrency na opportunity for them to make money na why dem de invest for crypto and i no de surprise as plenty Nigerians de adopt bitcoin. The rate of unemployment in the country is very high and na the reason why many people de try out other means. Despite facing many challenges from the Nigerian Government, all attempts to stop us are in vain so far, i feel say the only way dem fit stop Nigerians na if Bitcoin and cryptocurrency cease to exist.

Nigerians are talented but it’s so unfortunate that the government doesn’t believe in us they believe every Nigerian that is into cryptocurrency and online hustle are scammers and fraudsters i don’t know the reason why the Nigerian government is against cryptocurrency but i believe all their efforts to eliminate cryptocurrency in the country will be in vain.
Stepstowealth
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 532
Merit: 152



View Profile
June 05, 2024, 09:17:46 PM
 #5

Nigeria dey number three for global ranking for cryptocurrency and number one for Africa. Omo Nigeria no dey carry last at all though for 2017 the Nigerian central banks come order other commercial banks for Nigeria to stop all cryptocurrency transactions but that one no still kill the pressure wen Nigeria get for this this cryptocurrency.
Nigerians are very good with making use of any opportunity that they have, that is why in any continent of the world and country of the world you will find Nigerians who are very successful and doing very well. Cryptocurrency has Presented a very good opportunity for everyone in our country because person nor go need to get plenty money wey e dun save down before e go fit invest in cryptocurrency. As CBN and government dey worry for crypto matter, dem dey help us dey share the news about am, dey make am more popular.

███████ ███████        R O L L B I T               CRYPTO'S MOST INNOVATIVE CASINO               [ PLAY NOW ]        ███████ ███████
//     WHITEPAPER     //          R L B          //     RLB LOTTERY     //
███████ ███████      |       Twitter       |        ►   S P O R T S B O O K   |   [ N E W ]  C L A N S   ◄        |      Discord      |      ███████ ███████
Jerrycrypto2024
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 61
Merit: 6


View Profile
June 06, 2024, 01:19:44 AM
 #6

Only those way no sabi lion dey call am dog, that lion no see food to chop no mean say if she see the food people way dey around am no go notice say na Lion enbi, what I am say is that Nigerians are not lazy neither do that Carry last for anything, just that people way they call Nigeria lazy na them that stop all means wey Nigerians supposed take work even when dey are trying their best they will use all devices to stop them, though this information dey on board but the truth be say we Nigerians no dey play with anything wey go shift us to another level no matter who dey kick against it, we don't know too much lecture to learn and get it right.
Cryptomultiplier
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 826
Merit: 196


View Profile WWW
June 06, 2024, 09:22:25 PM
Merited by Abu-Naim (1)
 #7

Nigeria dey number three for global ranking for cryptocurrency and number one for Africa. Omo Nigeria no dey carry last at all though for 2017 the Nigerian central banks come order other commercial banks for Nigeria to stop all cryptocurrency transactions but that one no still kill the pressure wen Nigeria get for this this cryptocurrency.
Nigerians are very good with making use of any opportunity that they have, that is why in any continent of the world and country of the world you will find Nigerians who are very successful and doing very well. Cryptocurrency has Presented a very good opportunity for everyone in our country because person nor go need to get plenty money wey e dun save down before e go fit invest in cryptocurrency. As CBN and government dey worry for crypto matter, dem dey help us dey share the news about am, dey make am more popular.
No forget say na giant of Africa Dem call us and as giant gat behave, we no fit carry last based on the crypto currency matter wey don become regular and dey take space over the financial sectors of many countries and industries in the world today and in the future.
Make we no reason Binance matter because e no get how, Dem go must pay the fine wey our federal government don fine Dem and that go be the beginning of our government acceptance and regulations.

MainIbem
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 1400
Merit: 406


Vave.com - Crypto Casino


View Profile
June 06, 2024, 11:33:44 PM
 #8

 Na who wey dem go put honey for em mouth wey no go  lick am ? Nobody, and that's why the efforts of the government in crumbling Cryptocurrency no go get head, Cryptocurrency just be like honey to our youths currently and that's why more people go dey put body inside, regardless of any steps the government take, if not for Cryptocurrency wey done turn to poverty alleviation for many youths the number of crime for too much, poverty rate for dey excess then tell me why person no go pick interest for that kind thing when eh see say em neighbours or friends they benefit from am, that's why I ask say who them go put honey for mouth wey no go lick am. Well I must commend our youths, since government no fit provide job opportunities for us, many youths through the help of Cryptocurrency done create opportunities for themselves and even open businesses wey dey serve as means of employment to others.

██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████            ██████
 █████            █████
  █████          █████
   █████        █████
 ████████      ████████
  ████████    ████████
      █████  █████ 
    ████████████████
    ████████████████
        ████████   
         ██████     
          ████     
           ██         
AVE.COM | BRANDNEW CRYPTO
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀.. CASINO & BETTING PLATFORM
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
🏆🎁
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████   ████████████████   ██████
.
..PLAY NOW..
.
██████   ███████████████████   █████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Jegileman
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 392
Merit: 192



View Profile
June 07, 2024, 02:09:57 AM
 #9

https://en.m.wikipedia.org/wiki/Cryptocurrency_in_Nigeria
Wow it's very impressive.
Nigeria dey number three for global ranking for cryptocurrency and number one for Africa. Omo Nigeria no dey carry last at all though for 2017 the Nigerian central banks come order other commercial banks for Nigeria to stop all cryptocurrency transactions but that one no still kill the pressure wen Nigeria get for this this cryptocurrency.

After d shege where Nigerians don see for the government hand, now na who give up na him fuk up so. If you don test something and d tin sweet you, no matter how dem take wan stop you from accessing d tin, you go still wan try your best get chop am again because e dey sweet you for body, na wetin crypto be like for Nigerian youths wey don find way through the tin come dey use am chop for their daily bread. And na dat decentralization wey e take be so, na him dey help am dey strive even as dem was regulate am badly. Government don fail to conquer dis one and na d sweetest part of all dis tin be this.

Quote
And Nigeria archive this feat after the 2020 survey wey account 32% of Nigerians wey dey use cryptocurrency with the total amount of 400 million dollars transactions. And up till date we still dey active na that effort naim come reward us with this Nigerian local board wey fit allow us write for our own language and discuss freely about wetin dey happen within us without foreigners knowing all about our country own privacy, nice one for us abeg.

Dis local board na very big achievement for d naija people wey dey here, because it showed to d extent wey we don dey grinded about all dis crypto matter. I like as we get d board for dis forum because e don register our presence for the global world for wetin we really be in the outside world true true. Kudos to those wey help us fight for am and kudos to those Nigerians wey don devise means to dey benefit from the plenty rewards wey dey attach to dis crypto market.

Hewlet
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 336
Merit: 140



View Profile
June 07, 2024, 06:26:59 AM
 #10

Be like you never check say for this forum our face show and our shoe shine wetin no good. You no know this matters? Anywhere we de involved we no de carry last. For inside we Nija we already get the slogan say Warri no de carry last but when e get to do with the outside world na then you go believe say true true na Na Nija no really de carry last.

Even when our oga them for the top still de choke eyes for our matters de bring plenty policies when de make things deficult for this our industry, we still de strive de put in effort on how to take survive on our own and even though most of the benefit when other region get in terms of getting knowledge about crypto, say we no get those kind benefit, we still de strive de do things wella for the global crypto space.

We get the spirit, that one no be lie and we no de ever settle for the less on a normal but as a side note I just wan yarn say make we try no de still fall our own hands for where those white people de.

This forum na the ogbonge platform when men them when hands clap well well for the global crypto sector join body de, and the way we take de carry ourself for here most expecially for the English board de very important.


███████ ███████        R O L L B I T        CRYPTO'S MOST INNOVATIVE CASINO        [ PLAY NOW ]        ███████ ███████
//     TRADE RLB NOW!     //
███████ ███████ ███████            OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF SSC NAPOLI           ███████ ███████ ███████
EluguHcman
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 378
Merit: 181



View Profile WWW
June 07, 2024, 09:45:06 AM
Merited by hugeblack (2)
 #11

Na who wey dem go put honey for em mouth wey no go  lick am ? Nobody, and that's why the efforts of the government in crumbling Cryptocurrency no go get head, Cryptocurrency just be like honey to our youths currently and that's why more people go dey put body inside, regardless of any steps the government take, if not for Cryptocurrency wey done turn to poverty alleviation for many youths the number of crime for too much, poverty rate for dey excess then tell me why person no go pick interest for that kind thing when eh see say em neighbours or friends they benefit from am, that's why I ask say who them go put honey for mouth wey no go lick am. Well I must commend our youths, since government no fit provide job opportunities for us, many youths through the help of Cryptocurrency done create opportunities for themselves and even open businesses wey dey serve as means of employment to others.
The most interesting part of Crypto in this country is not only that it serves as a common opportunity where Nigerians who could not find it easy to secure jobs indulges on but also on the fact that even those who do have jobs of earning hugely are investing on the Crypto markets specifically as a hedge to store values against the economy inflations because looking at the regulatory concerns of the government over the citizens, our wellbeing is no more a priority of the government regarding that our economy value is decreasing instead of increasing.

So, it really worth embracing Crypto currencies for investment purposes at the current situation which it has become a hope for the vulnerable Nigerians and a safe factor to store values.

AYOBA
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 148



View Profile
June 07, 2024, 02:45:32 PM
 #12

Is good that all the Nigerian youth's are build there self into online stuff, because the way this our country be be currently now without work, if the youth didn't finde any alternate for themselves how are them going to survived? that's why when this cryptocurrency comes into Nigeria everybody where pik up so that they can not left behind.

I was even surprised all this while that government was suggested that is going to cancel all the cryptocurrency in Nigeria, imagine the government didn't provide job for the youths and is try to destroy away people's in Nigeria are puting food in their table, if we're to calculate the unemployed in the this country now we can know even get the total numbers of them. Because people are graduating everyday and the government overlook them, with this cryptocurrencies people's in the country are not complain much since there earned a little amount of money and able to survived in this hardship.

Fiasem20
Member
**
Offline Offline

Activity: 196
Merit: 32


View Profile
June 07, 2024, 08:20:18 PM
 #13

Dis mata na something wey dey repeated for dis board,as a matter of fact the effort wey Nigerians dey apply on cryptocurrency suppose tell you say Nigerians no dey carry last when it comes to technological advancement.Chainalysis dey always give report say Nigeria dey among the top leading countries wey dey adopt crypto transactions.As government no wan help matter, Nigerian youths don find another alternative to give us profitable returns in the future by investing in cryptocurrency, Bitcoin to be precise as a store of value.

Grace333
Member
**
Offline Offline

Activity: 78
Merit: 42

#SWGT PRE-SALE IS LIVE


View Profile
June 07, 2024, 09:16:10 PM
 #14

That's one thing I love about this country, we maximise opportunity and use it for our own consumption. Irrespective of the fact that our government is fighting against cryptocurrency we still do what's right and stay on our lain. Assuming our government complied to using cryptocurrency we would have been like El Salvador who made crypto a legal tender in their country. Standing as third place across the globe is a milestone and it only make it certain that we are actually intelligent and smart people.

SWG.ioPre-Sale is LIVE at $0.15
║ 〘 Available On BINANCE 〙•〘 FIRST LISTING CONFIRMED 〙•〘 ✅ Certik Audited 〙 ║
╙ ›››››››››››››››››››››››››››››› BUY NOW ‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹ ╜
Ever-young
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 1232
Merit: 204


Axioma Holding - Axioma Pay Crypto Card


View Profile WWW
June 07, 2024, 10:52:37 PM
 #15

https://en.m.wikipedia.org/wiki/Cryptocurrency_in_Nigeria
Wow it's very impressive.
Nigeria dey number three for global ranking for cryptocurrency and number one for Africa. Omo Nigeria no dey carry last at all though for 2017 the Nigerian central banks come order other commercial banks for Nigeria to stop all cryptocurrency transactions but that one no still kill the pressure wen Nigeria get for this this cryptocurrency. And Nigeria archive this feat after the 2020 survey wey account 32% of Nigerians wey dey use cryptocurrency with the total amount of 400 million dollars transactions. And up till date we still dey active na that effort naim come reward us with this Nigerian local board wey fit allow us write for our own language and discuss freely about wetin dey happen within us without foreigners knowing all about our country own privacy, nice one for us abeg.
Oga no be today wey we know about this kind thing, normally Nigeria dey top because we already know the importance of crypto currency for this our country. For this present hardship wey we dey so, if person knows what's up, em suppose to fine alternative way to make a living for future. Bitcoin investment no be the kind of investment wey person go do today then profit tomorrow.. Bitcoin nah future asset  and no be today profit thing, every Bitcoiner for this country knows that Bitcoin nah good store of value. The things wey unemployment dey cause for many countries nah something wey go make every citizens find alternative means to hustle smart.

You dey right for wetin you dey talk so, crypto na future and life investment, na e make they dey say mk we first get the idea of crypto to know whether we fit do an or not or to also know when we fit invest or trade, to avoid story that touch the heart, because mistake wey most of us dey do especially the newbies, we just dey rush dey enter into crypto because we hear say, we fit get rich through it, forgetting say no be quickly and na with time, no be wetin person fit just rush, join and this kind thing dey make most people to loss their money. Some fit be lack of information, greedy and lack of Patience, which be say one of the things wey dey required if person won join crypto like carefulness, self patient or self control etc.

HajiBagi
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 574
Merit: 324



View Profile
June 08, 2024, 06:27:44 PM
 #16

Nigeria dey number three for global ranking for cryptocurrency and number one for Africa. Omo Nigeria no dey carry last at all though for 2017 the Nigerian central banks come order other commercial banks for Nigeria to stop all cryptocurrency transactions but that one no still kill the pressure wen Nigeria get for this this cryptocurrency.
Nigerians are very good with making use of any opportunity that they have, that is why in any continent of the world and country of the world you will find Nigerians who are very successful and doing very well. Cryptocurrency has Presented a very good opportunity for everyone in our country because person nor go need to get plenty money wey e dun save down before e go fit invest in cryptocurrency. As CBN and government dey worry for crypto matter, dem dey help us dey share the news about am, dey make am more popular.


Normally as them government no fit stop na to leave am they make am more popular na, did we know some Nigerians don’t know anything about cryptocurrency but as the government and the banks start to Dey wan ban am this me thing come get more attentions, Nigeria Dey always follow waiting go make them survive and I really love that because we youths of nowadays we no Dey carry last we Dey always use the opportunity wey we get to achieve what will put food on our table, cryptocurrency don change many people life that we can imagine, and presently now even government workers no Dey get money pass the youth wey Dey do cryptocurrency.

I be Dey think say the youth go suffer for government hand because them wan block ways of cryptocurrency in Nigeria but E come be like say na now E start because people come Dey focus on online Dey find money even person wey no sabi phone very well don sabi phone, the one wey plenty pass na airdrops, airdrops don become waiting people Dey focus, every body just Dey tap tap.

.
DuelbitsSPORTS
▄▄▄███████▄▄▄
▄▄█████████████████▄▄
▄██████████████████████▄
██████████████████████████
███████████████████████████
██████████████████████████████
██████████████████████████████
█████████████████████████████
███████████████████████████
█████████████████████████
▀████████████████████████
▀▀███████████████████
██████████████████████████████
BEST
ODDS
▄▄▄███ ███▄▄▄
▄▄██▄▄▀▀█ ██████▀▀▀▄▄
▄██████▀▀▄▄▀▀█▀▀▄▄██████▄
███▀▀▀▄▄███▀▀▄▄▀▀█▀▀▀▀▀████
▄▄▄▄██████▀▄████▀▄ █████▄▄▄▀▀
█████████▀▄████▀▄███▄▀█████████
███████▀▄█████▀▄██████ ████████
█████▀▄███████ ████████ ███████
███▀▄████████ █████████ █████
█▀▄████████▌▐██████████ ███
 █████████▌▐██████████▌▐▀
▀▀██████▌▐█████████▀▀
▀▀▀█▌▐████▀▀▀
10% CASHBACK
          100% MULTICHARGER
   ▄▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄
 ▄▀▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▀▄
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
▀▄▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
 ▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀█▌
   ▀▄▄▄▀▄▀▄▀▄▄▄████
      ▀▀▀▀▀▀▀███████
   ▄▄▄▄▄         ▀▀███▄
 █▀█████▀█          ▀███▄
███ ███ ███           ▀███▄
▀█▀ ███ ▀█▀             ▀███▄
 ▀▀█████▀▀                 ▀██▀
sotelorene
Member
**
Offline Offline

Activity: 280
Merit: 33

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
June 08, 2024, 08:22:07 PM
 #17

https://en.m.wikipedia.org/wiki/Cryptocurrency_in_Nigeria
Wow it's very impressive.
Nigeria dey number three for global ranking for cryptocurrency and number one for Africa. Omo Nigeria no dey carry last at all though for 2017 the Nigerian central banks come order other commercial banks for Nigeria to stop all cryptocurrency transactions but that one no still kill the pressure wen Nigeria get for this this cryptocurrency. And Nigeria archive this feat after the 2020 survey wey account 32% of Nigerians wey dey use cryptocurrency with the total amount of 400 million dollars transactions. And up till date we still dey active na that effort naim come reward us with this Nigerian local board wey fit allow us write for our own language and discuss freely about wetin dey happen within us without foreigners knowing all about our country own privacy, nice one for us abeg.
Oga no be today wey we know about this kind thing, normally Nigeria dey top because we already know the importance of crypto currency for this our country. For this present hardship wey we dey so, if person knows what's up, em suppose to fine alternative way to make a living for future. Bitcoin investment no be the kind of investment wey person go do today then profit tomorrow.. Bitcoin nah future asset  and no be today profit thing, every Bitcoiner for this country knows that Bitcoin nah good store of value. The things wey unemployment dey cause for many countries nah something wey go make every citizens find alternative means to hustle smart.

Na true say Bitcoin na future asset that is if you invest for long term and i think na that one be the best but person go need get patient. E get people wey dey trade this Bitcoin and and get people wey dey invest for short time so it's not written anywhere that one can't make profit in a short time just that the safest way or the advisable way to go about Bitcoin is to invest for long term cause sometimes it take longer period for it to appreciate from it initial value and na volatile something that is to say that the uptrend or up movement is not certain neither is the down movement.

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
DaNNy001
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 672
Merit: 527


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile WWW
June 09, 2024, 07:45:43 PM
 #18

Normally Nigerian dey try for everything wey we put hand. The perfection just dey body like inbuilt, n follow come say we good normally. Na why most persons outside dey envy Nigerians. To me sef I go say Na our government just dey hold us back if not we for carry this cryptocurrency matter go another level wey go burst head. One of the things I'm proud of for being a Nigerian Na because we dey hard working, the fact say we no want make hunger come finish us that Na why our pepe dey put hand for any opportunity wey dem see, Africa don too small for us to dey do competition with, now our gaze is on things outside the continent.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Cityhunter34
Member
**
Offline Offline

Activity: 252
Merit: 57

★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest


View Profile
June 10, 2024, 07:04:35 PM
 #19

Normally Nigerian dey try for everything wey we put hand. The perfection just dey body like inbuilt, n follow come say we good normally. Na why most persons outside dey envy Nigerians. To me sef I go say Na our government just dey hold us back if not we for carry this cryptocurrency matter go another level wey go burst head. One of the things I'm proud of for being a Nigerian Na because we dey hard working, the fact say we no want make hunger come finish us that Na why our pepe dey put hand for any opportunity wey dem see, Africa don too small for us to dey do competition with, now our gaze is on things outside the continent.
Your talk dey very correct because normally normally Naija youths dey try well well dem dey always try for any small opportunity wey Dem get Dem dey always like be The top, the example na Bitcointalk forum among all the country wey dey for this forum na Naija youths dey hustle pass everybody wey dey here even for aside forum self na still Dem dey conker everywhere, that's why I dey always like naija youths we know dey like carry last for any were we dey.

▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
PLINKO    |7| SLOTS     (+) ROULETTE    ▼ BIT SPINBITVESTPLAY or INVEST ║ ✔ Rainbot  ✔ Happy Hours  ✔ Faucet
▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬ ★ ★ ★ ★ ★ ▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬▬
SmartCharpa
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 490
Merit: 293



View Profile
June 10, 2024, 07:33:37 PM
 #20

Oga no be today wey we know about this kind thing, normally Nigeria dey top because we already know the importance of crypto currency for this our country. For this present hardship wey we dey so, if person knows what's up, em suppose to fine alternative way to make a living for future. Bitcoin investment no be the kind of investment wey person go do today then profit tomorrow.. Bitcoin nah future asset  and no be today profit thing, every Bitcoiner for this country knows that Bitcoin nah good store of value. The things wey unemployment dey cause for many countries nah something wey go make every citizens find alternative means to hustle smart.

Na true sha no be today we realize say naija dey among the top counties wey dey involved in cryptocurrency, we know that even our government sef know about am, that's why dem dey jealous about us say they want to ban crypto for naija, them see say we don dey find solution to our problems without bothering them with our Cv again. We understand the value of crypto and we no go see opportunity wey go change our life and still continue to dey suffer. Waiting make we Nigerians popular be say we no fit see small opportunity dey slack, we dey grab am asap. Make try open our eyes and join bitcoin investment because na waiting sure for the future be that.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
Pages: [1] 2 »  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!