Original Topic: [Newbies] [Eng: Tutorial] Kali NetHunter - Linux on AndroidAuthor: DYING_S0UL
I dey Inspired by Learn Bitcoin's wey cover every
guide on PGP, I don decide say I go create tutorial wey go help us sabi how we go take dey install Kali NetHunter for Android device (Rootless).
As dey dey use this Android users go gain power to utilize PGP encryption on their devices with NetHunter. From here as dey complete the trilogy for guides on PGP across Windows, Linux and Android platform.
This tutorial na for Android 11 dey do am, but e go also work the same for Android 12, 13 and 14.
Minimum installation requirements:
- 1. Minimum 15–20 GB of storage
- 2. Knowledge for Command Prompt and Terminal apps
- 3. A working brain
➥ Step 1: Install Termux app from
github/
F-droid (Make use VPN, in case say download dey do small small).
➥ Step 2: Open termux and make you enter the following command to take update the package
➥ Step 3: When e dey prompted for an action make you press
Y and
<Enter> so you go install the package maintainer’s version (6 times)
➥ Step 4: Allow storage permission
➥ Step 5: Install wget
➥ Step 6: Download NetHunter installation file
wget -O install-nethunter-termux https://offs.ec/2MceZWr
➥ Step 7: Change permission to take run the file
chmod +x install-nethunter-termux
➥ Step 8: Run the file
./install-nethunter-termux
➥ Step 9: Enter the image wey you wan install. You go choose full, minimal, nano. I dey go for no 1.
➥ Step 10: Press
N when dey ask for delete
rootfs (The installation go take small time, 15-30 minutes this dey depend how your Internet take dey run).
After e don past step 10, you go have to fix dbus-x11 error. Users sometimes time dey get this error after the first installation. To put this problem together you go change the DNS server and update some package.Fix dbus-x11 error
➥ Step 11: Run the following command
➥ Step 12: Open the file /etc/resolve.conf
➥ Step 13: Take edit the ip address to
8.8.8.8, Then Press
ctrl + x and enter
Y to make am save
➥ Step 14: Run apt update and apt install dbus
apt update
apt install dbus-x11 -y
Now wey be say we don fixed the error, we go continue further....➥ Step 15: Take enter NetHunter and Set password for Kex VNC (press N to entering a view-only password)
➥ Step 16: Take know say the port number, you go need am for step 19.
➥ Step 17: Download
Nethunter app and install it.
➥ Step 18: Open the NetHunter app and make you search for Kex, install am and open am.
➥ Step 19: Make you enter the port number, username as kali, and your password go be from step 16 and press connect.
➥ Step 20: Voila!!! Now go have Rootless Kali NetHunter GUI for your Android device.
➥ Related Tutorials:➥ Reference used:https://www.youtube.com/davidbombalhttps://www.kali.org/docs/nethunter/nethunter-rootless/https://store.nethunter.com/https://github.com/termux/termux-app/issues/236na AOBT na run dis Translation by Dem self