Bitcoin Forum
September 06, 2024, 04:13:36 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.1 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Nigerians as bitcoinTalkers  (Read 139 times)
Anayochukwu (OP)
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 31
Merit: 7

View Profile
July 30, 2024, 07:51:21 PM
 #1

My people I greet una specially, I happy to see say naija get their own local board and how we take achieve am na the first thing wey I see for the top of all the posts wey dey here in the post by @Hatchy if I'm correct with the name, I wan use this opportunity thank all the people for here wey make am happen, y'all fought a good fight and it was worth it, as per se naija no dey carry last. I don go down for the home page and na only naija I dey see of all the countries wey dey Africa, I just wan pay Homage to our board make una know say new person for naija don land the building and I no go stress una but make una know say na we we just incase you see me for other boards though my name don already show say I be naija.

Anayochukwu
Jegileman
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 462
Merit: 220

View Profile
July 30, 2024, 09:12:06 PM
 #2

You are welcome to the forum Anayochukwu. There is a board dedicated for newbies from the local board to post on while introducing themself in the local board. Find the post pinned at the top of the board. Follow this link; https://bitcointalk.org/index.php?topic=5121680.0
The purpose is to make the board clean of spam and well organised. You can lock/delete the thread and introduce yourself there.

Marykeller
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1190
Merit: 525

View Profile WWW
July 30, 2024, 11:06:06 PM
 #3

As you don come show and identify with us, you did noble. But I really hope sae you don sabi the forum rules and regulations that govern this forum cos if peradventure you break the rule, none of us as Nigerians go save you. So, make you have that in mind as there are millions of fellas from different countries all over the world wey d for here, wey wan learn, already learning the same thing wey carry you come for here "gaining the crypto knowledge" So, make you open your mind to learn and unlearn different things wey go help you in the world of crypto.

On that note, there are so much more to learn if you are ready, patient and consistent in the learning process. So, make no hesitate to ask questions or give answers in areas you have expertise on cos as we are all dey here, none of us knows it all. We are all ready to teach and learn from one another.

I say make I let you know all this, before the excitement of joining this forum as Nigeria carry you go wia I no know(lols). No mind me jare. This forum can be fun if you understand it wella on how to give answers to peoples inquiries about crypto or other diverse issues relating to life and economics as well, as there are many boards for here. You can do yourself a favor by curbing all of them(go through all of them) one after the other. One love, Anayochukwu

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Rhema_Artz
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 20
Merit: 0

View Profile
July 31, 2024, 02:29:07 AM
 #4

This one go down well with Me. Beause, since I join na so so e dey... Learning, relearning and Unlearning. One Love Naija!
Kelward
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 518
Merit: 311

View Profile
July 31, 2024, 01:13:45 PM
 #5

You are welcome to the forum and I de specially welcome you inside dis our Nigerian local board, dis na di board wey be our own, where we de discuss crypto matter as e take concern us as Nigerians. Make you try to read the pinned threads, e go help to guide you so you go know how we de run things for here. For di pinned threads you go see di one wey talk about spamming, we no need am for here, odawise you go collect from our moderator. If you get off topic or politics and society matters wey no concern cryptocurrency, we get sub boards wey you go start di topics for there.

If you never get any cryptocurrency experience before now, dis na di best forum to learn and gain knowledge wey go help you. Follow forum rules, make research, ask questions for di areas wey you need help and make contributions with quality posts, na so di matter bi for here.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Tmoonz
Full Member
***
Online Online

Activity: 280
Merit: 188

View Profile
July 31, 2024, 01:33:53 PM
 #6

My people I greet una specially, I happy to see say naija get their own local board and how we take achieve am na the first thing wey I see for the top of all the posts wey dey here in the post by @Hatchy if I'm correct with the name, I wan use this opportunity thank all the people for here wey make am happen, y'all fought a good fight and it was worth it, as per se naija no dey carry last. I don go down for the home page and na only naija I dey see of all the countries wey dey Africa, I just wan pay Homage to our board make una know say new person for naija don land the building and I no go stress una but make una know say na we we just incase you see me for other boards though my name don already show say I be naija.

Anayochukwu

No place like home my brother you don do well to identify yourself for our own local board as the love wey dey our local board is too much such that any naija person wey no identify himself dey miss a lot, you don say good things about local and of a truth you are in the right place, naija no dey carry last na true but na we together go make things happen by doing the right thing like obeying the forum rules and regulations and making our people proud, once again you are welcome to Bitcointalk forum I believe you will make us proud too.

Stable090
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 756
Merit: 439

View Profile WWW
July 31, 2024, 02:33:00 PM
 #7

My people I greet una specially, I happy to see say naija get their own local board and how we take achieve am na the first thing wey I see for the top of all the posts wey dey here in the post by @Hatchy if I'm correct with the name, I wan use this opportunity thank all the people for here wey make am happen, y'all fought a good fight and it was worth it, as per se naija no dey carry last. I don go down for the home page and na only naija I dey see of all the countries wey dey Africa, I just wan pay Homage to our board make una know say new person for naija don land the building and I no go stress una but make una know say na we we just incase you see me for other boards though my name don already show say I be naija.

Anayochukwu
Welcome to the forum, normally no be dis section you suppose drop dis post, we get thread wey people Dey use make induction, and u no suppose create thread again for it.

First thing wey I go like make you know be say, forum na place wey you suppose Dey learn, and if you really serious, then you go fit rank up your account then participate in signature campaign and you go Dey hear. But Wetin I go tell u be say make sure say you spend more time reading than posting, no Dey separate to rank up your account, because if you are in rush to rank up, things fit no go well at the end.

Make sure say you go through both the rules on the local board, and the general board so that you won’t go again any of it, make sure say you no dey use any tools to post, anything wey you Dey write, na u Dey write am urself, and make sure say na meaningful contribution you Dey make.

███████████████████████████████▀▀▀▀
███████████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀█▀█▀▀▀▀▀█████████
███▄▀▀▀   ▄▄▄▄   ▄▄▄▄   ▀▀▀▄███
███████▀▀▀████▌ ▐████▀▀▀███████
█████▀███▀█▀██▌ ▐██▀█▀███▀█████
███████▀▄▀▄███▌ ▐███▄▀▄▀███████
█████▄██▄██▄██   ██▄██▄██▄█████
███████▄▄▄████   ████▄▄▄███████
██████████▀▀▀▀   ▀▀▀▀██████████
██████████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
TRUST DICE
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█

▄▄▄█
█▀▀▀

█▄▄▄
#1 RATED CRYPTO
CASINO IN THE WORLD
██ ██ ██ ██ █Trustpilot
▀▀▀█

▄▄▄█
▄█████████████████████████████
██████████████████▀▀█████▀▀████
█████████████████▀█████████▀███
██████████████████████████████
███████████████████████████▄███
█████████████████████████▄▄████
███████████████████████████████
█████████████░░░███████████████
███████████░░░█████████████████
█████████░░████████████████████
█████░░░██████████████████████
███░░█████████████████████████
▀░░░█████████████████████████▀
█▀▀▀

█▄▄▄
▀▀▀█

▄▄▄█
HajiBagi
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 644
Merit: 335

View Profile
July 31, 2024, 05:05:32 PM
 #8

You are welcome broda, you do better thing by showing your face and also introduce your name make we know say you Dey among us, I like the way you open everything for here and I Dey wish you everything good that you find come here, but my broda I hope say you don go read the rules and regulations wey guide this forum because it is very important for every individual wey join this forum to know the rules and regulations wey Dey this forum, as you see this forum, you are free to ask anything wey be say you don’t understand because oyibo say he who ask learn better, so it will be good if you ask those things wey you no understand.

I be wan ask but I think that is not necessary because everybody get waiting carry them come this forum, some people say them come here to learn about bitcoin and some people join the forum because of some one or two wey Dey come from forum, but I advise say make you learn more even if na hustle carry you come here because even the hustle sef need you to know more before you start the hustle.

.
DuelbitsSPORTS
▄▄▄███████▄▄▄
▄▄█████████████████▄▄
▄██████████████████████▄
██████████████████████████
███████████████████████████
██████████████████████████████
██████████████████████████████
█████████████████████████████
███████████████████████████
█████████████████████████
▀████████████████████████
▀▀███████████████████
██████████████████████████████
BEST
ODDS
▄▄▄███ ███▄▄▄
▄▄██▄▄▀▀█ ██████▀▀▀▄▄
▄██████▀▀▄▄▀▀█▀▀▄▄██████▄
███▀▀▀▄▄███▀▀▄▄▀▀█▀▀▀▀▀████
▄▄▄▄██████▀▄████▀▄ █████▄▄▄▀▀
█████████▀▄████▀▄███▄▀█████████
███████▀▄█████▀▄██████ ████████
█████▀▄███████ ████████ ███████
███▀▄████████ █████████ █████
█▀▄████████▌▐██████████ ███
 █████████▌▐██████████▌▐▀
▀▀██████▌▐█████████▀▀
▀▀▀█▌▐████▀▀▀
10% CASHBACK
          100% MULTICHARGER
   ▄▄▀▀▀▀▀▀▄▄▄
 ▄▀▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▀▄
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀
▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
▀▄▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄
 ▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀▄▀█▌
   ▀▄▄▄▀▄▀▄▀▄▄▄████
      ▀▀▀▀▀▀▀███████
   ▄▄▄▄▄         ▀▀███▄
 █▀█████▀█          ▀███▄
███ ███ ███           ▀███▄
▀█▀ ███ ▀█▀             ▀███▄
 ▀▀█████▀▀                 ▀██▀
Nheer
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 588
Merit: 535

View Profile WWW
July 31, 2024, 07:27:34 PM
 #9

My people I greet una specially, I happy to see say naija get their own local board and how we take achieve am na the first thing wey I see for the top of all the posts wey dey here in the post by @Hatchy if I'm correct with the name, I wan use this opportunity thank all the people for here wey make am happen, y'all fought a good fight and it was worth it, as per se naija no dey carry last. I don go down for the home page and na only naija I dey see of all the countries wey dey Africa, I just wan pay Homage to our board make una know say new person for naija don land the building and I no go stress una but make una know say na we we just incase you see me for other boards though my name don already show say I be naija.

Anayochukwu
Most people de really look down on us as Nigerians, i feel pained when i see this kind of things because i know Nigerians are very talented people and in everything we Nigerians engage in we also show how talented we are but the corruption and economy of our country has been a major factor that has been bringing us down and forcing a lot of youths out of their way but regardless of that we are still able to show ourselves anywhere we are.

Na good achievement for our Nigerian community and kudus to those people wey help us fight to get this board and also kudos to people wey start the forum early wey help us build good reputation and trust wey make amm possible for Nigerians to be recognized in the forum. Anyways welcome on board and make sure say you follow the path of our senior men dem make you no do anything wey go tarnish our image.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Agbamoni
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 448
Merit: 327

View Profile WWW
August 01, 2024, 09:29:31 PM
 #10

My people I greet una specially, I happy to see say naija get their own local board and how we take achieve am na the first thing wey I see for the top of all the posts wey dey here in the post by @Hatchy if I'm correct with the name, I wan use this opportunity thank all the people for here wey make am happen, y'all fought a good fight and it was worth it, as per se naija no dey carry last. I don go down for the home page and na only naija I dey see of all the countries wey dey Africa, I just wan pay Homage to our board make una know say new person for naija don land the building and I no go stress una but make una know say na we we just incase you see me for other boards though my name don already show say I be naija.

Anayochukwu
Most people de really look down on us as Nigerians, i feel pained when i see this kind of things because i know Nigerians are very talented people and in everything we Nigerians engage in we also show how talented we are but the corruption and economy of our country has been a major factor that has been bringing us down and forcing a lot of youths out of their way but regardless of that we are still able to show ourselves anywhere we are.

Na good achievement for our Nigerian community and kudus to those people wey help us fight to get this board and also kudos to people wey start the forum early wey help us build good reputation and trust wey make amm possible for Nigerians to be recognized in the forum. Anyways welcome on board and make sure say you follow the path of our senior men dem make you no do anything wey go tarnish our image.
Bros ah no sure say na look down at all. Na enviness on how the Naija board done gain massive reputation. I am not bothered about the hate and jealousy from other members of the forum wey they envy us Nija. Last time i check we no kill anybody or worry anybodi for the forum. One thing for sure na say, anywhere Naija man find himself, no matter how difficult and uneasy that place they, one way or another him go find way set pass for himself to survive.

Omor me ah follow you hail all the people wey don set the way for us wey come. Ah no so e no easy for them from the beginning, dis one wey be say racism somehow they the system cos e no get where racism no they.

.
Duelbits
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
///  PLAY FOR FREE  ///
WIN FOR REAL
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
██████████████████████████████████████████████████████
.
PLAY NOW
.
██████████████████████████████████████████████████████
█████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
█████
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!