Oga boss thank you as dey gidegbam for we board like this and happy well well onto say oda piple dey visit here dey join discussion with us. One thing wey make me comment here na the requirements as you say na only piple wey get 500merits dis na serious barrier and limitations to we wey never grow to get that kind merits so far. I no know weda e get oda wey we small low rank people fit join dey raffle like this? Abeg no vex say I cal ur attention back here.
Next time try to read the rules well first to understand if you fit participate or not. just click the link and read the OP to get the rules properly. The raffle is open for every active bitcointalk members not just members with 500+ merits so I think with your activity you are well qualified to participate with us. Users with 500 merits and above can pick two slots while members with less merits can only pick one slot.
I think only newbies are not allowed to participate so hurry and pick a slot you might be the lucky winner.
Below is OP’s reply to a newbie asking for a slot.
Sorry, since this free raffle is meant for the active Bitcointalk community, I can't add you to the list right now. Of course, you'll be welcome in future raffles when you'll have more activity here! Thanks for your interest for this raffle anyway!