E don tay way I don dey hear say bitcoin go soon hit $100k and I dey hodl my bitcoins dey wait that day. Bitcoin price no be wetin person go fit claim expert for na only guess we fit dey guess base on the data way we get. Me no dey shake if e go take 10 years from now before bitcoin reach $100k I ready to hodl till that time pass sef. My own target for bitcoin pass $100k cos if we don see $70k wetin dey special about 100k.
I like how you take approach this matter with all sense of honesty and humility. The matter be say bitcoin no be like any other kind of fiat currency wey individuals like me and you or better put, people wey they government go fit just certainly talk about like that, all na just mere speculations and predictions. Na wetin even make am they more unique and special from the conventional fiat currency. It's working on a decentralized system and the worth of the coin is mostly determined by the volume of people influencing the market especially the investors pulling in and out their resources.
I sha they reason say Bitcoin go fit hit significant high when Trump of the United States eventually becomes the president and decided to invest some resources of the state into the coin. This can also happen at a time when the bull run is expected to hit his all time high while we also expect that the Vladimir Putins effect on adopting the bitcoin for international trades take place too. We can be rest assured that Bitcoin will hit the 100k bar and beyond.